hungry go lead you in two way. e go make some people to no there right. by making them to stand up and fight for there life by going out there to hustle and bring food for themselves and family.
wah the other one will lead you to thief people's things. if this hardship continues in this country like this, plenty people will go against the law. because the hardship and suffering of our people out there, is too much.
Most of people will definitely go against governments even the one wey no dey earn salary, but at this matters take be this hardship e touch everybody, the kind shege wey some of us don see for this country no be waiting we go like hear sef, again we kept on complaining about one issue every day in this country, hunger sef go make you weak which you sef go realize say this thing wey you dey do no be better things for your life, na to stand and go look for a better way of provide for yourself, even person wey been wan help u one day him go tired am because problem no dey finish, if we no shine our eyes hustle, we go continue dey explain every day and evidence no go dey.
"The Englishman would say, 'If you want to hide something from a black man, put it in a book.'
"Let me tell you something nobody else will tell you: hunger is a very good thing. Our people do not know this; that is why they remain poor. The feeling pushes you to do something that you did not imagine you could do before. You are very lucky to be chosen. This thing that Yinka has brought you people for is not for everyone"
As you talk am no be everybody choose poor to be part of their life, no be waiting you know or understand most of people know, but if one way no work another one go work we all cannot be rich in the same way, no be say if them see way them no go fit run am, but some don't know and some na lack of knowledge, no why everything no be by wiseness.