I no wan really follow people criticism you because I believe say maybe you just drop this post because you been actually wan identify with your real delters but I believe say dem don serve you your deserved cup of tea for this ignorance and I also want draw your attention say here no be social media and as such try dey mindful of the things you do and post as definitely it will be used against you.
I believe say by now you suppose don know brother no dey for here and here na no man's land so abeg we be one and make you no dey divide the ship.
Good luck on your journey and make this small criticism no make you give up because plenty criticism still dey road.