Author

Topic: New KuCoin kyc policy!!! (Read 243 times)

legendary
Activity: 1554
Merit: 1139
July 06, 2023, 04:03:17 PM
#19
Dis one no shock me say this update dey come out just before the bull market wey be say investors go begin full the crypto market wey dey come ahead. E dey always surprised me when Kucoin no be decentralized exchange but an average player for the centralized exchanges industry yet e still dey run no KYC parole and SEC never come for them. Well I been know say na just a matter of time before dem go join others dey begin dey make am compulsory say make we all run our KYC verification. See eh e no bad when this centralized exchange dey request am because they're mandated to know their customers to avoid any mumu business wey men wan use their exchange dey run.
The dimension way you take for this one na watin i no been reason shah but, na the real matters way fit follow be this. E fit still be say, them dey prepare themselves for the policies way fit come rock there house later in the bullrun via say, come the pump in bitcoin price, na so you go find out say, all those agencies like SEC them go remember there rules and go fine people to make victims.

Quote
But for the sake of privacy, those KYC no make sense and that's why we get other options wey be say people fit dey use and they stay anonymous. I just dey pity kucoin exchange because some of their customers na people wey dey run away from all this KYC wahala so as kucoin before no been dey request am.
Na risky move for them shah but, e get watin them wan avoid and e get watin them hope to gain shah. KYC or not, you go still lose customers at some point and loyal customers no go still run you via KYC. For you to Dey trade certain amount on Kucoin, e define the trust way you get with them and base on that, people way go run am dey.
legendary
Activity: 2408
Merit: 4282
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
July 04, 2023, 02:08:58 PM
#18
I just received this information for my gmail, and e dey KuCoin website also. I dey sure say e go dey useful to all of us wey dey dis board na why I say make I drop am here. KuCoin talk say then go make kyc mandatory for new members wey just dey create account with them, so if you be new member you go need complete your verification before you go fit dey use your account, no be like before wey you no need submit any documents before you go fit use KuCoin.

Dis one no shock me say this update dey come out just before the bull market wey be say investors go begin full the crypto market wey dey come ahead. E dey always surprised me when Kucoin no be decentralized exchange but an average player for the centralized exchanges industry yet e still dey run no KYC parole and SEC never come for them. Well I been know say na just a matter of time before dem go join others dey begin dey make am compulsory say make we all run our KYC verification. See eh e no bad when this centralized exchange dey request am because they're mandated to know their customers to avoid any mumu business wey men wan use their exchange dey run.

But for the sake of privacy, those KYC no make sense and that's why we get other options wey be say people fit dey use and they stay anonymous. I just dey pity kucoin exchange because some of their customers na people wey dey run away from all this KYC wahala so as kucoin before no been dey request am. Men begin dey use the exchange but now wey dem dun join others to request KYC it means they no get advantage again and it's better to use a well recognize exchange wey be say get plenty volume than now using kucoin when you go still need to verify your KYC. Kucoin dun fuck up although I no blame them.
hero member
Activity: 840
Merit: 570
July 04, 2023, 11:15:43 AM
#17
I just received this information for my gmail, and e dey KuCoin website also. I dey sure say e go dey useful to all of us wey dey dis board na why I say make I drop am here. KuCoin talk say then go make kyc mandatory for new members wey just dey create account with them, so if you be new member you go need complete your verification before you go fit dey use your account, no be like before wey you no need submit any documents before you go fit use KuCoin. Also old accounts wey register before 15 July go need complete their kyc also, if you no submit your documents, then plenty things go dey wey u no go fit do. So incase if we never complete our kyc and we get money for our KuCoin, make we do am now to avoid unnecessary story, and if you see say you no fit submit your document, then make we move our money commot for d exchange.

I Don enjoy using kucoin to do certain things without KYC but now that they make the KYC compulsory, seriously I dey confused whether make I go complete my  KYC or make I not do am.but why be say they no make KYC compulsory before but  now they want kon make an compulsory.now waiting go be their aim of doing.op thank you for bring to the forum especially this local board, i believe sai this information go help because it will serve as reminder for does when neva complete their KYC, infact na this thread remind me sai the old user are expected to complete the KYC before 16 of dis month.
sr. member
Activity: 378
Merit: 258
Lohamor Family
July 04, 2023, 09:41:23 AM
#16
I know no why KYC won come be problem because to me I no see am as any problem. The moment I won use exchange for the first time,I go make sure say I go through the KYC to the third level so that I no go hear say I no fit transfer all my coins or any related issue of delay in transaction. The first time I won use kucoin,only me go find where I go complete my verification so that things go dey smooth for me. We be Naija o and make we no deceive ourselves na centralized exchange sure for us pass.
hero member
Activity: 2660
Merit: 630
Vave.com - Crypto Casino
July 04, 2023, 08:14:40 AM
#15
KuCoin talk say then go make kyc mandatory for new members wey just dey create account with them, so if you be new member you go need complete your verification before you go fit dey use your account, no be like before wey you no need submit any documents before you go fit use KuCoin. Also old accounts wey register before 15 July go need complete their kyc also, if you no submit your documents, then plenty things go dey wey u no go fit do. So incase if we never complete our kyc and we get money for our KuCoin, make we do am now to avoid unnecessary story, and if you see say you no fit submit your document, then make we move our money commot for d exchange.


Wetin we go understand about this KYC be say na way wey dem don begin regulation so e no suppose to be new thing now, make everybody ready for am. This kucoin own now wey dem dey talk about new people na because dem just dey fresh so dem just say make dem kukuma catch dem young so that if you no want you go just carry your self comot. So KYC na for everybody whether new intake or those wey don begin with them.

On a normal level the thing suppose dey go phase by phase until all man go complete am or for those wey no want do am, if them time expire to provide those kyc requirements, dem fit just block dem or dem no go allow dem withdraw.
hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
July 03, 2023, 05:37:01 PM
#14
I don dey use Kucoin exchange for some years now and I no do KYC. And I no dey ready to do KYC because I value my privacy but with this new development, parade don change ooo. If any person get rubbers their and him no dey ready to do their KYC, my advice na to go comot am ooo, although dem say after 15 July, withdrawal go still dey possible but anything fit happen. With this new development dem go lose many of their customers sha. But come to think of it, na wetin make dem ask for KYC now, abi na because of say NY AG sue them?
Na simple something sha, since dem don already give awareness to their customers about the kyc feature added to their exchange na for their to now decide if dem go continue to use their platform or change hands and find other exchange wey no dey use kyc. Well I Neva actually use any exchange wey no dey deal with kyc as my exchange na binance and if there is one thing binance is known for nai be kyc verification and I dey okay with dem because their services dey smooth plus I no dey hide anything so am okay with the KYC function.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Hire Bitcointalk Camp. Manager @ r7promotions.com
July 03, 2023, 03:32:24 PM
#13
You pic full ground yakata, abeg make you resize am to 200 and you no sabi do am copy the image link and put it inside like this
Code:
[img width=200]image here[/img]
and repost the op. The image will automatically reduce itself.
Then about the KuCoin exchange platform, this is the first time I am hearing and seeing this exchange here. KYC in centralized exchange platforms are becoming necessary so if you know that the exchange is good for you please update your information to have smooth running ride with them. Because be like sae government sef dey put pressure on them so dey need to gather all di information on their customers in their database. So that in case government come ask them dem go fit provide di info.
hero member
Activity: 1008
Merit: 702
July 03, 2023, 12:23:05 PM
#12
One thing that Cryptocurrency exchanges are known for is kyc most especially the centralized ones,  and KUcoin is just trying to improve on what they already have in place 
You no need to do verification before for Kucoin and you go dey do activities like deposit and withdrawal except P2P. E dey obvious with this new policy now dey just wan pursue some users who no dey confortable to submit their details for privacy sake. One thing I like with kucoin is their high security standards compared to some exchange but forcing users to undergo KYC now or exit the platform is unfair despite the fact that their funds are safe since withdrawal is not affected yet. I think this KYC of a thing should be optional.

It has nothing to do with being unfair. It is a normal policy for all exchanges to ask for KYC before using their platform but KuCoin was lenient enough to allow users engage in other services without KYC. They just want to step up and operate like other exchanges and it shouldn’t be something of great concern since we all know what centralized exchanges are known for.

Talking about their security, they’re undoubtedly good at securing funds that’s not a guarantee to totally depend on centralized exchanges for your savings.
sr. member
Activity: 798
Merit: 364
July 03, 2023, 11:02:17 AM
#11
This is no longer news because most Kucoin users already have their kyc verified and even if not yet it then means the account is inactive on KUcoin because for a user of the platform to be able to trade on any coin on the P2p market place the requirement is to pass the KYC first so it balls down to the same thing,  the cryptocurrencies market is heading towards total centralization and it won't stop with KUcoin any other crypto exchange aside from from those that are fully decentralized will demand KYC document at some point in the future if there have not done so already.

One thing that Cryptocurrency exchanges are known for is kyc most especially the centralized ones,  and KUcoin is just trying to improve on what they already have in place 
You no need to do verification before for Kucoin and you go dey do activities like deposit and withdrawal except P2P. E dey obvious with this new policy now dey just wan pursue some users who no dey confortable to submit their details for privacy sake. One thing I like with kucoin is their high security standards compared to some exchange but forcing users to undergo KYC now or exit the platform is unfair despite the fact that their funds are safe since withdrawal is not affected yet. I think this KYC of a thing should be optional.
sr. member
Activity: 1288
Merit: 231
Hire Bitcointalk Camp. Manager @ r7promotions.com
July 03, 2023, 06:32:08 AM
#10
Nah diz thing be the reason why piple just need to avoid anything way get something to do with exchange way be custodial. Dem fit just wake up any day demand for watin person no expect, sometimes the thing no just be their problem alone, as eh be say dem need dy safe from government dem way fit they wan sue dem for anything, nah to follow doz people rules dy favour dem sometimes.
Since eh be say dem don send diz mail, I been see am yesterday sha but I no call am anything since I no they to use am again. Nah just 4 people to carry dre money if them get comot for the exchange b4 dem go effect the change, make anybody way get money dre use the small time way remain carry withdraw am from their, to avoid assuming say I know.  
hero member
Activity: 812
Merit: 560
July 01, 2023, 10:41:28 AM
#9
One thing that Cryptocurrency exchanges are known for is kyc most especially the centralized ones,  and KUcoin is just trying to improve on what they already have in place  
KuCoin, like other centralized exchanges, requires KYC before p2p trading, but KuCoin has granted users the ability to trade, send, and receive cryptocurrency from various locations without KYC. I believe they wanted to be like others by disallowing users from using the exchange without KYC for some trading and investment.

We should always expect KYC anytime as long as we are having a centralized exchange in use, if we think they are not demanding for such for now doesn't mean they wouldn't later in life, but by the time such would have been coming, it may be the moment we would not like having it coming as at that time due to the conditions and urgencies at hand, to stay more clear and safe, we can also consider using decentralized exchanges with no KYC request at all.
hero member
Activity: 994
Merit: 744
June 30, 2023, 06:38:07 PM
#8
One thing that Cryptocurrency exchanges are known for is kyc most especially the centralized ones,  and KUcoin is just trying to improve on what they already have in place 
KuCoin, like other centralized exchanges, requires KYC before p2p trading, but KuCoin has granted users the ability to trade, send, and receive cryptocurrency from various locations without KYC. I believe they wanted to be like others by disallowing users from using the exchange without KYC for some trading and investment.
sr. member
Activity: 728
Merit: 421
June 30, 2023, 05:36:19 PM
#7
This na one reason why e dey good make a person make sure say dem get KYC approval before dem do anything with the exchange because if anything happen to say them never verify their account dem begin to move funds and e come be say come dey, their funds dongo be dat o.
I get an account with Kucoin then and I dey do trading there but I never make the mistake of me leaving my funds there for any reason. I also received the message too but of what use is it to me when I do not have anything there and nothing to do with them. I detest kyc and better still remain not engaged with all these exchanges with kyc rules with their poor security system to protect customers' identity and details.
sr. member
Activity: 658
Merit: 441
June 30, 2023, 04:55:01 PM
#6
I don dey use Kucoin exchange for some years now and I no do KYC. And I no dey ready to do KYC because I value my privacy but with this new development, parade don change ooo. If any person get rubbers their and him no dey ready to do their KYC, my advice na to go comot am ooo, although dem say after 15 July, withdrawal go still dey possible but anything fit happen. With this new development dem go lose many of their customers sha. But come to think of it, na wetin make dem ask for KYC now, abi na because of say NY AG sue them?
sr. member
Activity: 770
Merit: 445
June 30, 2023, 04:22:13 PM
#5
This is no longer news because most Kucoin users already have their kyc verified and even if not yet it then means the account is inactive on KUcoin because for a user of the platform to be able to trade on any coin on the P2p market place the requirement is to pass the KYC first so it balls down to the same thing, 
Have being using KuCoin for few years now if I tell you say I never complete my kyc you won’t believe. I dey use KuCoin trade, but I no dey use use the p2p na binance I dey use if I wan use p2p service, then I will send my coin to KuCoin. So no be everybody wey dey use KuCoin don do kyc, some people dey even use KuCoin because they no wan submits their identity, I dey sure say dem go lose customers with this service wey dey wan implement, not everyone likes submitting their identity, they believe they are not longer safe immediately their identity is submitted online, it can easily be exposed at any moment.
sr. member
Activity: 1316
Merit: 379
Fully Regulated Crypto Casino
June 30, 2023, 04:19:57 PM
#4
Nothing we no go see for this people hands based on say we dey put our money inside their exchange forgotten say na we be people dem dey build that exchange for, if no customers then exchange no function effectively na so make dem take am easy with people and still give people time do their kyc whenever they feels like doing it than imposing some certain restriction to members and users. This is absolute wickedness for the to carry out, I have never witness this from other exchange.
Besides kucoin na one kind unserious exchange with lots of scamming records.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Top Crypto Casino
June 30, 2023, 03:47:59 PM
#3
This is no longer news because most Kucoin users already have their kyc verified and even if not yet it then means the account is inactive on KUcoin because for a user of the platform to be able to trade on any coin on the P2p market place the requirement is to pass the KYC first so it balls down to the same thing,  the cryptocurrencies market is heading towards total centralization and it won't stop with KUcoin any other crypto exchange aside from from those that are fully decentralized will demand KYC document at some point in the future if there have not done so already.

One thing that Cryptocurrency exchanges are known for is kyc most especially the centralized ones,  and KUcoin is just trying to improve on what they already have in place 
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
June 30, 2023, 03:37:46 PM
#2
Resize your image by reducing the width and height.

Anyone that is trading Kucoin P2P would have already passed KYC because KYC is needed for trading crypto to naira and vice versa.

People will still be able to withdraw after 15th of July, but will not be able to have all the trading features on the exchange in a way the user will soon or later not have options than to get verified or leave the exchange.
sr. member
Activity: 770
Merit: 445
June 30, 2023, 03:22:39 PM
#1
I just received this information for my gmail, and e dey KuCoin website also. I dey sure say e go dey useful to all of us wey dey dis board na why I say make I drop am here. KuCoin talk say then go make kyc mandatory for new members wey just dey create account with them, so if you be new member you go need complete your verification before you go fit dey use your account, no be like before wey you no need submit any documents before you go fit use KuCoin. Also old accounts wey register before 15 July go need complete their kyc also, if you no submit your documents, then plenty things go dey wey u no go fit do. So incase if we never complete our kyc and we get money for our KuCoin, make we do am now to avoid unnecessary story, and if you see say you no fit submit your document, then make we move our money commot for d exchange.



Source link
Jump to: