Author

Topic: Nigeria don get coins for Binance (Read 113 times)

hero member
Activity: 1036
Merit: 625
BTC, a coin of today and tomorrow.
January 27, 2023, 12:18:57 PM
#6
OP where u get dis kind news come house? Nigerian naira NGN wey bin dey Binance since nai u com dey Nigeria sef don get coin. Where did coin dey? I believe sae na di won (NGN, Nigerian Naira) wey Binance dey use dey do exchange with Oda coins and currencies nai u dey sae Nigeria don get coin. My brother if Nigeria get coin no bi only Binance go get di coin even Nigeria imsef go create wallet for di coin.

My brother Nigeria don get coin na and the coin na e-naira Grin Abi una don forget?
Op that thing you see no be coin, na naira equivalent of USD wey every exchange dey use to p2p. If you check the list of fiat dem you go see other countries currency too.
So, nothing to rejoice. If you wan rejoice, rejoice over e-naira and not NGR for exchange
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Hire Bitcointalk Camp. Manager @ r7promotions.com
January 26, 2023, 11:39:28 AM
#5
OP where u get dis kind news come house? Nigerian naira NGN wey bin dey Binance since nai u com dey Nigeria sef don get coin. Where did coin dey? I believe sae na di won (NGN, Nigerian Naira) wey Binance dey use dey do exchange with Oda coins and currencies nai u dey sae Nigeria don get coin. My brother if Nigeria get coin no bi only Binance go get di coin even Nigeria imsef go create wallet for di coin.
hero member
Activity: 700
Merit: 673
January 25, 2023, 03:12:29 AM
#4
Omo the Nigeria currency for Binance don Tay way eh they their, even before the ban way our government been ban am, we been don already they trade am for spot nah just P2P them add am newly make eh for they easy for us to withdraw our naira with our old method of trade.

As NGN done enter binance, anybody join the campaign, abi em be nor get campaign / project. As a stable coin way I sure say em go be, em go affect positively to the growth/development of Nigeria currency or.....?

Make no body deceive you ooh, this our currency far from stable coin ooh, even now self P2P they sell 751 naira per dollar that one nah for people way wan sell dollar way worth millions, then people way they sell from 4,000# get price of 741 per $, when you come go spot trading side nah 746 Nia eh they trade, so how all this price difference carry show say this our currency nah stable coin, our currency they devalue day by day, sometime self I they carry am make small profit for Binance their because of the way the price they go up and down like 😏.

So this our currency for Binance no be watin to HODL for anybody way they plan to, I better buy usdt hold am for my wallet till when I wan use the money I trade am to our Naira that time, that time make I no wake up see my money they worth nothing for me.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
January 24, 2023, 06:29:11 PM
#3
If NGN is a coin (stable coin) on Binance, you would have seen it on their deposit or withdrawal coin list. NGN is fiat which is available on both spot trading and p2p trading account on Binance.

As NGN done enter binance, anybody join the campaign, abi em be nor get campaign / project.
Never mind. This is a stale news, not new anymore.

As a stable coin way I sure say em go be, em go affect positively to the growth/development of Nigeria currency or.....?
Nigerians prefer going for coins like Bitcoin or buying stable coins backed by USD, or if there are options to buy the ones backed by Euro and Pounds too, Nigerians likely going for such strong currencies instead of Naira which depreciates more.
hero member
Activity: 742
Merit: 529
casinosblockchain.io
January 24, 2023, 06:27:31 PM
#2
As NGN done enter binance, anybody join the campaign, abi em be nor get campaign / project. As a stable coin way I sure say em go be, em go affect positively to the growth/development of Nigeria currency or.....?

Na good tin to hear say our naira don lap insid binance , but that one no mean say s value go start to the pump anyhow bcos no be binance mata dey make currency gain value for market but na based on how d economy of the currency country dey take do well na it go affect d value of di currency to see front challenge him mates for the foreign exchange market. I know say na my country currency but as it stand now I no dey advise mk anybody convert him coin to naira in d name of say na stable coin. The tin no pure lik dis
newbie
Activity: 14
Merit: 1
January 24, 2023, 02:48:09 AM
#1

Jump to: