Gender (optional): male
Skills: Painter and POP designer
State of origin: Rivers state
My people una wedon oo today happens say i cum post here but e don reach some days wey me make my account here but neva rily get dat time to cum yarn wit pipo wey mata here but as e be so i say make i throw salute for my pipo wey onto.
abeg make una show me road, na pesin wey sabi fit survive.
Welcome my brother you don already see as the area be so I go advise you to stay focused, no rush things, ask more questions so that you fit get better directions to how you fit tske waka and do things for the forum. As you know day person wey dey ask questions no dey miss road, you need to go read the forum rules so that you go know the things wey you suppose do and things you no go do to avoid issues with your account, enjoy your stay man.