Author

Topic: No b to rush enter tech nah to choose beta tech skil b d mata (Read 114 times)

member
Activity: 434
Merit: 85
Eloncoin.org - Mars, here we come!
On a normal circumstances sef, I know think say e still get people wey go rush start any tech skills without having a knowledge of it, if you no get knowledge how you want to start and even implement the skills, How?
Op your advices really dey considering to people wey feel say Dem go start any tech skills without having knowledge of it, I feel say Dem need to read this your trend, learn and get understanding say no tech skills go fit work appropriately without atleast a little knowledge of it.
Op I also thank you for the links wey you share below, e go really help too for us wey dey find more tech skills wey go help us achieve our different goals...
legendary
Activity: 1246
Merit: 1071
Bitcoin Casino Est. 2013
I nor understand..e get any tech skill wey dey useless, you go do the one wey your power reach them nor dey kee body put.
Interest is also something to be considered when choosing a skill. Choose a tech skill that you know is around a field in tech that you have an interest in, do not follow the majority without considering your interest and love for that skill. Learning a skill is the number one thing, the next thing is application of the skill, and without you being able to apply that skill you have learnt, the skill becomes useless. Interest and Passion is what will determine how committed you will stay to applying that skill. Interest and passion is what will keep you going. It is easier to keep doing what you like.
sr. member
Activity: 728
Merit: 421
Absolutely, you made a nice point. Skilling up is the ultimate goal now as far tech is concerned. Currently, the space is getting much notice it requires and bigger players are coming in looking for the right gate keepers who they can trust to deliver in various fields.

Just as OP had mentioned, these areas of specialization are very much needed in the technological space as they are the major work force to move projects faster.

One acquiring such skills keeps them relevant in the field and helps them develope on themselves more often creating new ideas so that the work would keep going on.

staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
Op please encode those links so it doesn't look like you are promoting a ref link which is not allowed.

4. No referral code (ref link) spam. [1]

Tech plenty wey peso fit do, em depend on the one wey the peso find interest on and em go fit afford to pay for am. As different tech d so, na so as their prices range from the other. Peso go choose the one wey fit do and afford easily. Na so I wan go learn cyber security from peso, the person the tell me make I bring 450k for em to teach me am for 6 months. Naso I quietly bone the learning of the cyber security until I get that kind amount to learn am.

Cyber security courses are expensive and pay well, but you must consider other options to learn, earn money, and return to cyber security. Technology is vast, and it is advantageous to be versatile. I'm currently finishing up my data analytics course and intend to pursue UX/UI design and full stack programming before the end of the year. Sooner or later AI will take over most of the physical work and most people will be left with nothing.
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
Tech plenty wey peso fit do, em depend on the one wey the peso find interest on and em go fit afford to pay for am. As different tech d so, na so as their prices range from the other. Peso go choose the one wey fit do and afford easily. Na so I wan go learn cyber security from peso, the person the tell me make I bring 450k for em to teach me am for 6 months. Naso I quietly bone the learning of the cyber security until I get that kind amount to learn am.



Na money I d find so. Until peso destabilize financially na when peso go begin to reason to learn tech. Nevertheless, learning tech early is an advantage sha if peso get the money to run am
newbie
Activity: 22
Merit: 0
Na truth you talk but you dey forget say every skill wey person learn for this tech dey relevant in one way or the other. I go agree with you say some of the tech skills dey in higher demand than others but e nor mean say the other ones nor dey important too.

High in-demand tech skills dey very good to learn because dem go quick give you job and money go start dey enter your hand sharp sharp. Only say, this same high in-demand skills still get disadvantage because of the competition wey dey inside especially when you dey find job.

My advice na say make pipo learn any tech skill of their choice, especially the one wey dem go fit put all their mind. All tech skills dey relevant and lucrative, if you get passion for am, e go surely reward you last last.
sr. member
Activity: 504
Merit: 421
Top Crypto Casino
Thank you OP for sharing this and also for the advice. Tech skills really make sense and there's high demand for it in and outside Nigeria. But as you talk am, d fact say we know one or two persons wey dey do very well no mean say we go just rush enter like that. E good make person really take him time look wella de one wey go good for am before enrollment. I go also like to add that, if you no fit learn from some of the sites above because of lack of funds for subscription, u fit subscribe to some good programmer's channel on YouTube and dey learn from there.
sr. member
Activity: 350
Merit: 255
This na  very good thing wey you post OP,because na digital world we dey wey na these kind skills dey move for the world pass especially for foreign,wey their funds get weight. I don reason am since I join this forum say na skill for bitcoin related area wey go fit help me for this aspect and also get small small work for the forum apart from signature campaign. Covid-19 don make most people eye open say no be by building work but na by work at home na e be the best. AI don dey grow small small and with time you go see say AI go take so many jobs wey no need human thinking and many people go lose their jobs. E make sense make you learn skill base on how you fit cope with am and wey go add more value to your prestige. Anybody wey get any of these tech skill,you go see say na you go dey do shakara for Nigeria government because you know your worth.
hero member
Activity: 1148
Merit: 555
I nor understand..e get any tech skill wey dey useless, you go do the one wey your power reach them nor dey kee body put. If na virtual assistant work nai be your calling no wahala, nor be to follow crowd say na this one dey move market now you go just los. As people wey dey for bitcoin way e make brain say if you dey enter tech e dey align with your crypto doings, nai make career like cyber security and software engineering dey trip me.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Tech have become the new wave I'm our society and reason being that it skills demands are high and the ability to work remotely made it more attracting to young Nigerians who want to manage they time and make impact for themselves from the comfort of their home

 Choosing the right skills is very important for any practical policy or development, and tech at it trending nature will quietly attract many, I hard an encounter with an old friend who is I meet sometime ago is into tech but he look so frustrated since no comee
sr. member
Activity: 784
Merit: 366
Underestimate- nothing
My countri people day don break and  i greet una well well. E get wetin don dey bother me since i say mak i share am here with una. Nowadays everibodi wan just rush enter tech. They no even care to say mak dey make gud enquiry on how d tin dey work or which one dem go fit do wel. Reason y i say mak i post dis tin here be say, if u knw any peson wey wan enter tech mak him make research first o. Tech skill plenty wel wel if him mak d ogbenga choice him no go regret am all. Ah go drop d list of sum correct correct tech skill wey dem dey find wel wel and d place wey u go fit learn am wel.

Cyber security - https://www.coursera.org
Programming - https://www.codecademy.com
Data analysis - https://careerfoundry.com/
Machine learning - https://www.coursera.org, https://www.tensorflow.org/ and https://www.udemy.com/
Copy Writing - https://www.udemy.com/
UI/UX design - https://www.udemy.com/
you have a good point choosing a good and demanding tech skill is actually a good decision, Granularity, speed, and scale are the three key qualities that have defined the digital era, and these technological advancements are generally accelerating them. But, it is the size of these changes—in computer capability, bandwidth, and analytic sophistication—that is allowing for the emergence of fresh ideas, ventures, and business models. the world is gradually changing and embracing tech in both our lives and business.

it is a new era you must go for the demanding ones and be good at what you do to get a lot of attention from clients looking at tech currently is reducing the need for human labor since AI is available to run and operate and make life easy for everyone the new world is fully a tech world. a piece of good advice by op we should get involved some listed programming languages.
jr. member
Activity: 190
Merit: 1
My countri people day don break and  i greet una well well. E get wetin don dey bother me since i say mak i share am here with una. Nowadays everibodi wan just rush enter tech. They no even care to say mak dey make gud enquiry on how d tin dey work or which one dem go fit do wel. Reason y i say mak i post dis tin here be say, if u knw any peson wey wan enter tech mak him make research first o. Tech skill plenty wel wel if him mak d ogbenga choice him no go regret am all. Ah go drop d list of sum correct correct tech skill wey dem dey find wel wel and d place wey u go fit learn am wel.

Cyber security - https://www.coursera.org
Programming - https://www.codecademy.com
Data analysis - https://careerfoundry.com/
Machine learning - https://www.coursera.org, https://www.tensorflow.org/ and https://www.udemy.com/
Copy Writing - https://www.udemy.com/
UI/UX design - https://www.udemy.com/
Jump to: