Author

Topic: Report Spammers, Spambots and AI Posts Here. (Read 567 times)

staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
Who's next?

I will look out in a couple of minutes. Do well to report and let's look at it together and take actions were it's needed.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
It's all good. Anything wey we go do to safeguard owa LB, I dey for am because I know how e bi b4 we got to dis level wey we dey now. Wetin I dey try prevent na make we nor come over flog dem to d point wey dem go take reverse run comot here. We sabi how area be autside here. Make we continue to dey correct one anoda in love and carry all man along on dis journey of life here.


Shoutout to Engineer (you know ya sef 🧐). You dey try nor be small. I nor even know sey you still dey forum. I think sey dat Shell and NNPC deal don click for ya side as I neva run into you like b4 na. E don tey. You na Crypto Idolo cum lord. Enjoy, bro. Na God give you.

The tag na just warning tags and e no too get influence on their profile or person like that, na just a warning for them to heads-up. Few of the ones who are interested in improving sent me a message about their tag, I checked the said person profile and he was still spamming, I gave him a piece of advice and TBH I can see some changes in his posting.  Others were nuked by the moderator for excessive spamming.

I got a heads-up to drop a formal moderator application - I go need una support when the application drops.
full member
Activity: 364
Merit: 220
Eloncoin.org - Mars, here we come!
I thank @Igebotz, and all our ogas dem for dis laudable move to sanitize dis our board, e go help to restore di glory wey di board de wen I join di forum as a newbie, dat time our members de happy as di local board de increase with quality posts. Before I know wetin de happen, many newbies enter and I begin to de see many irrelevant posts for di board, di matter really tire me dat time. From my observations now e be like say di spamming and shitposts don reduce, and I believe say na thanks to dis una efforts. I hope say dis spammers and shitposters go learn and do di right thing, make e no be like say we de witch-hunt dem account, afterall dis na anonymous forum, we no know ourselves physically.
sr. member
Activity: 504
Merit: 421
Top Crypto Casino
Make una nor too vex, I think sey d ogbenge thing to do first na to warn the persin wey be like e dey spam so dem go adjust instead of tagging dem straight ahead. Some people nor go even know sey dem dey spam or wen dem spam, especially newbies. I nor know how d rules be here anyway as I nor read through everything but I nor sure sey I see something like dat for d OP.
You dey right and na wetin I do. You fit see di comment wey I leave for am here, and I dey sure say him see am becus I expect any OP to visit him topic and read di comments. If to say him be lock those topics, e for show say him no really know say him dey spam or him dey sorry and wan improve. And wen finally di mata land for dis thread, maybe someone for plead on him behalf, but op ignore di warnings from me and oda persons, run go English board go continue der. But just as Amphenomenon talk, if him improve, oga sheriff go remove di tag.

Again, make una nor too vex sey I chook mouth for dis matta. Na just my $0.02 be dat.
Lolsss.. You na senior man and your input will always be valued.
legendary
Activity: 2674
Merit: 1208
Once a man, twice a child!
It's all good. Anything wey we go do to safeguard owa LB, I dey for am because I know how e bi b4 we got to dis level wey we dey now. Wetin I dey try prevent na make we nor come over flog dem to d point wey dem go take reverse run comot here. We sabi how area be autside here. Make we continue to dey correct one anoda in love and carry all man along on dis journey of life here.


Shoutout to Engineer (you know ya sef 🧐). You dey try nor be small. I nor even know sey you still dey forum. I think sey dat Shell and NNPC deal don click for ya side as I neva run into you like b4 na. E don tey. You na Crypto Idolo cum lord. Enjoy, bro. Na God give you.
sr. member
Activity: 490
Merit: 311
Play Bitcoin PVP Prediction Game
Igebotz another spammer just showed up again
PoweredC
Make una nor too vex, I think sey d ogbenge thing to do first na to warn the persin wey be like e dey spam so dem go adjust instead of tagging dem straight ahead. Some people nor go even know sey dem dey spam or wen dem spam, especially newbies. I nor know how d rules be here anyway as I nor read through everything but I nor sure sey I see something like dat for d OP. Again, make una nor too vex sey I chook mouth for dis matta. Na just my $0.02 be dat.
this one na true talk and Dat na why Igebotz give am neutral tag, if he learn he lesson he go remove the tag or else if he continues na negative he go receive Las Las.
Boss Igebotz, Don first talk this thing but I nor really remember the thread and dis idea good well well, since some internationally dey do am.

legendary
Activity: 2674
Merit: 1208
Once a man, twice a child!
Igebotz another spammer just showed up again
PoweredC
Make una nor too vex, I think sey d ogbenge thing to do first na to warn the persin wey be like e dey spam so dem go adjust instead of tagging dem straight ahead. Some people nor go even know sey dem dey spam or wen dem spam, especially newbies. I nor know how d rules be here anyway as I nor read through everything but I nor sure sey I see something like dat for d OP. Again, make una nor too vex sey I chook mouth for dis matta. Na just my $0.02 be dat.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
Igebotz another spammer just showed up again
PoweredC

Recent post on LB:
https://bitcointalksearch.org/topic/music-5493213
https://bitcointalksearch.org/topic/davido-narrative-5493216

While his post on outside LB is actually low quality or meaninless



Tagged and reported - you guys can also report his profile and all post. Nice job.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
Igebotz another spammer just showed up again
PoweredC

Recent post on LB:
https://bitcointalksearch.org/topic/music-5493213
https://bitcointalksearch.org/topic/davido-narrative-5493216

While his post on outside LB is actually low quality or meaninless


Nice one. I think approach nai good pass because if you tell dem to stop dem get people wey dey attack, if you harsh on dem so dey won't go out be punished dem get people wey dey support dem so nai make dem sef dey do like dis. Even better for dem to receive their tag here in di LB before dey go out. Some newbies, and full members e no want to learn. Though forum na individual race. When you do well you benefits and when you no do well then you go struggle like snail. How many times we don tell newbies to read more than creating threads.

Nobody e dey perfect and most of us started like dis before we come to dis level. And we no want what happened to us to happen again. But whereby dey have supportance wey dey support dem self no go change and na so di Matter go be.
sr. member
Activity: 490
Merit: 311
Play Bitcoin PVP Prediction Game
Igebotz another spammer just showed up again
PoweredC

Recent post on LB:
https://bitcointalksearch.org/topic/music-5493213
https://bitcointalksearch.org/topic/davido-narrative-5493216

While his post on outside LB is actually low quality or meaninless

staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
February 04, 2024, 09:08:42 AM
#23
This is another spammer we need to cut off from the local board. Report his Posts to help the moderator nuke the account. he contribute nothing to the board. Report this spammer.

https://bitcointalksearch.org/user/ogsmall-3540267
OGsmall

Check this profile

https://bitcointalksearch.org/user/tbillion-3607950
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
sr. member
Activity: 336
Merit: 365
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
February 01, 2024, 06:22:57 AM
#21
5 accounts tagged for spamming, 1 banned.
Who's next? Report Here
Another one by

Blink star

https://bitcointalksearch.org/topic/m.63594356
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
5 accounts tagged for spamming, 1 banned.

Who's next? Report Here

No discussion here. Only reports
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
Please don't post if you're not reporting - This is not a discussion thread. Report only
sr. member
Activity: 574
Merit: 387
You know support the development of this board and always against, we have been seen your comments here.
If am not in support of the development of this board, then I won’t be posting here, I guess u don’t even understand what we are talking about here, am not in support of this thread and not this board. If you check my post, history you will see am an active member of this local board.

Thank God am not in support of threads like this, and I will never be in support of it. Not that I like the idea of people shit posting, but we are trying to grow our community and we shouldn’t implement rules that will scare people away, we shouldn’t make things hard for each other.

When users have been littering the board with garages, you have not in any day pm them to stop but as people create threads to clean the board then you go come and spam di thread.
I don message plenty people wey I see say dem make mistake and I see say dem correct am, if you need evidence, I can show you but I won’t display their response. Also I reported a thread recently which I noticed other members reported the thread also and it was moved from our local board to politics and society, so I will confidently tell you that reporting posts to moderator still works.

Boss dis place wey u dey no be church now, and no be because of conversation na y dem create dis local board now, you urself read Wetin you post for here, and compare am with d reason why dis forum was created, e no really go well now. Religion matter no suppose dey public place like dis forum now, seriously e no make sense at all, the best thing wey u go do now na to lock dis thread, and never create a thread like this again, and incase if you no lock am, me I don report the post give moderator, which I will encourage other members to do so, at least the thread will be taken down. Make we no use thread like dis create problem for ourselves.
Thread link; https://bitcointalksearch.org/topic/m.63552788

Allow those who want to clean di board to do and you do your pm.
I never stopped anyone from cleaning the thread, na just Wetin dey my mind I dey talk, and u no fit stop me. I will keep on sending PM and reporting to moderator since I know what am doing is right.

Upon all di pm you dey do how many of dem e don stop their garbage here? Abeg no vex because I never see my spamming in this thread and if know any pinpoint am make op tag am too.
After tagging accounts, what if those people keep on posting? Are you still going to increase their tag, or will you ask theymos to ban their account?
 
Some people will have useful posts that are not really about bitcoin or cryptocurrency, but they will be useful to the community, but they will be scared to post them because they might think their accounts will be tagged. If the tag is taken serious, then let’s see how our local board activities will drop dramatically.
 
My suggestion is that if an account makes an off-topic post for the first time, then the account should be warned, but if the person continues, then the account can be tagged.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
Would this post be considered a spam

https://bitcointalksearch.org/topic/m.63575419 tagged

This post is off topic, so are 80% of the post ive been seeing in the local board too

That user is garbage and shitposter - tagged and reported. If he wants to talk about dating apps Twitter and Facebook is what he needs not BTT account. Reported his entire post history
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!

Would this post be considered a spam

https://bitcointalksearch.org/topic/m.63575419

This post is off topic, so are 80% of the post ive been seeing in the local board too
Yes it is a spam post but the author of that thread is not too bad in posting. I have crossed check the posting style of the guy, and all what he needs to do is to be on track with bitcoin discussion threads and avoid spamming and shitposts. And I don't know why newbies e no wan learn, see as igeh create dis thread yet this guys see it and ignore it then create their spamming threads. So time e go to tag them so that ndem go learn from it.

Dem don give warning since last year but newbies e no wan hear. Dey just take di board as a social media platforms discussion. And I think dis one go be a good lesson to dem. Since dem no wan learn from di warning dem go learn from dis one.
full member
Activity: 98
Merit: 55
This is a good idea, I must say, but I think it also has to be regulated, let newbies who don't understand what Spa post are or who can't identify ai generated post, to take advantage of this and cause more work on your side, unless your ready to do a serious review on your side too.

Even better I wont lie, I don't know what spam post are supposed to look like and if they are exception to what you are looking for, so better can someone fill me in or even better drop a link to a spam post so I can see and know what we are looking for.

This is a very good idea, at least it would help regulate the board, but why I think should also be regulated is so that some persons won't take advantage of it and misuse it, unless you are going to supervise those post before taking the necessary actions.
Thank you.

All these posts were created in less than 5 mins and after been warned he still refuses to listen.
Here is his
OP I wan thank you again for creating this thread but I wan beg you say if person dey fuck up for the board you fit give am warning for pm then if the person continue then you go tag de account so dat heaven and earth go bear you witness say you don try your possible best.

PM will be ignored so the neutral tag is appropriate at this point, it's the first thing den go see and the last before den sleep so they will work extra hard to get it removed.

Keep the reports coming guys.

Indeed pm might be ignored, but a kind of warning must be issued in a way that it won't affect their accounts, cause you not considering new members who have little to no idea, been too strict on actions might also have negative impact on the board too, both sides should be considered, do proper wisdom can be applied. Bringing a solution I not all that matters,  proper applications should be considered.

Or instead this should apply to new post.




Would this post be considered a spam

https://bitcointalksearch.org/topic/m.63575419

This post is off topic, so are 80% of the post ive been seeing in the local board too
full member
Activity: 280
Merit: 190
The great city of God 🔥
Na a welcome development @igeh you don really do well because at a point I don dey reason am say while this board don turn to home of shit post. We been don pass this level and of a recent time e come be like say level wey people don pass don dey come back. Though the judgment fit dey harsh but Naim be the only way to reduce shitposting. If person to enter as excape goat people no go calm down.

One thing about life be say a place without law, people misbehave and turn it to a play ground. But with this your idea I believe say people go think very well before Posting. And that thing go make people to fear and bring meaningful contribution. And from hence this thread go serve as a reputation board, any matter them report here go required judgment from the oga them. If them judge anybody matter and more people dey on the negative side about the person, then the person go get a warning ⚠️ first and if the warning no change the person then the person deserve the right carry him cross for head.
full member
Activity: 238
Merit: 112
I just went through some comments since the Op create d thread na only ur comment make sense to me, some of the posts claiming they are in support of the thread are already spamming, and if you allow posts like that, before u know d thread go don reach multiple pages, last last people go even hijack d thread, so the best thing is to make d thread self moderated, and e go make sense make d OP dey warm those posters first, at least sending them a personal message won’t be a bad idea, then if their is no changes, d OP fit do anything wey him like, and make d Op dey try review those people wey in tag later in d future, if improvement dey, then d tag should be removed.
Can you explain what is spamming so we will know it from your own perspective because from my reading of all the comments, I have not seen any user spamming this thread. You know support the development of this board and always against, we have been seen your comments here. When users have been littering the board with garages, you have not in any day pm them to stop but as people create threads to clean the board then you go come and spam di thread. Allow those who want to clean di board to do and you do your pm. Upon all di pm you dey do how many of dem e don stop their garbage here? Abeg no vex because I never see my spamming in this thread and if know any pinpoint am make op tag am too.
hero member
Activity: 616
Merit: 509
Top Crypto Casino
Finally we get to see some action being taken to support all this discussion and deliberation that have being on going due to the high level of spam posts in the board. This our local has been known for things and that's the ability of how fast and quickly we grew from scratch and now we are one of the most respected and most active boards in the forum. The problem seems to how these don't actually learn if not lots of information has been passed to them but yet no answer but yet the spamming continues more.
sr. member
Activity: 574
Merit: 387
My suggestions:
  • Let this thread be self-moderated, to keep it clean.
  • If you tag any user and notice that after some months their post quality improves, you should remove the tag because it shows that they have learned.
I just went through some comments since the Op create d thread na only ur comment make sense to me, some of the posts claiming they are in support of the thread are already spamming, and if you allow posts like that, before u know d thread go don reach multiple pages, last last people go even hijack d thread, so the best thing is to make d thread self moderated, and e go make sense make d OP dey warm those posters first, at least sending them a personal message won’t be a bad idea, then if their is no changes, d OP fit do anything wey him like, and make d Op dey try review those people wey in tag later in d future, if improvement dey, then d tag should be removed.
hero member
Activity: 952
Merit: 824
Livecasino.io
This thread will act as a reference for the tags I intend to use on some of the spammers and spam bots on this board.

Right about time. I am glad this is coming from a high-ranking member like you so that it doesn't look like witch-hunting. I voiced my concern sometime ago in one of the threads that our Naija local board is fast becoming like Nairaland were posts of low quality and all sorts of nonsense is allowed. If this measure is not taken, in the 6 months wey would never remember that there was a time were all we discussed was just cryptocurrencies in relation to building our economy and nation.

My suggestions:
  • Let this thread be self-moderated, to keep it clean.
  • If you tag any user and notice that after some months their post quality improves, you should remove the tag because it shows that they have learned.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
All these posts were created in less than 5 mins and after been warned he still refuses to listen.
Here is his profile link:
Nangiconference tagged

Another one found
Brainiac01 tagged

https://bitcointalksearch.org/topic/m.63556623

That's was the first user that got my attention, I don already tag am, the second user is valid entry too. We don't want this garbage contenta here.

OP I wan thank you again for creating this thread but I wan beg you say if person dey fuck up for the board you fit give am warning for pm then if the person continue then you go tag de account so dat heaven and earth go bear you witness say you don try your possible best.
PM will be ignored so the neutral tag is appropriate at this point, it's the first thing den go see and the last before den sleep so they will work extra hard to get it removed.

Keep the reports coming guys.
hero member
Activity: 854
Merit: 1246
Wow!! This na amazing thread. I really like this move (thread), you have done well creating this thread. Those well meaningful Members and Full Members have been creating threads to make things better in the local board this days after my thread, and there was nobody to hear their cry and finally you came as the Messiah to them. Me I know shey people wey introduced those shitposters in the forum will contact you but they can't contact their boys to do post well. And I believe with this initiative this board will be one of the best ever. There was nothing to discuss in the local board again and even the quality posts we created have pressed down to page 4 and below with those spam posts. Let start from here and see what will happen in the board and this is what I was planning to do since. Thanks for this great thread. This thread should be at the top always.
sr. member
Activity: 308
Merit: 448
Math + Code = Blockchain 😁
Thanks to Igebotz for creating this thread. Our local board has been facing a problem of too much spam posts making it difficult to spot important posts with quality.
I can see the thread is beginning to gain importance as Hatchy has done a nice job of also spotting most of these spammers.
I will say Naija board is in despirate need of a moderator and an off topic child board to properly sort these shit posters. I want to believe that the flooding of this board with shit posts is what is making reputable members kindof distant from it.

Me sef go do my own part to gegely report shit posts if I see anyone.
full member
Activity: 238
Merit: 151
Legendary I like the way you take introduce this thread for the local board as e go help users for the local board to dey careful before Dem post anything here because the rate wey shit posts don too plenty for the local board no dey good at all make we no take say we be brothers go dey do things wey go put everybody for the local board for problem and Dem say prevention dey better than cure so e go good say we take preventive measures now than to come dey regret tomorrow so you try wella but wetin I wan tok be say people wey no say Dem wan introduce people for this forum abeg make una give them better orientation abeg na no be say if them no make post say Dem go ban their account na, me as person introduced me to this forum, it took me close to two months before I started creating threads and making replies to posts after i introduced myself for the board no be force say person must make post na and moreover make we know the kind people wey we dey carry come this forum make e b people wey sabi book small no just carry any and anyhow person wey go cause problem for the local board come.

Abeg report of this nature don too much for this local board so make we dey try anyhow wey e be make we still dey as we dey dey do things o make we no come begin dey hate ourselves because of issues like this, if una check some local board Una go see say them get cooperation among themselves that's why Dem get so many legendaries for their board example na dis Indonesia board, legendaries full there base on their cooperation among themselves them they help each other dey grow for the forum so make we qua emulate from Dem so dat e go good for everybody, as de country be like dis e too good for us? the answer is NO so make we try our best biko.

OP I wan thank you again for creating this thread but I wan beg you say if person dey fuck up for the board you fit give am warning for pm then if the person continue then you go tag de account so dat heaven and earth go bear you witness say you don try your possible best.
full member
Activity: 364
Merit: 154
Cashback 15%
This is really a nice step. I had same thought this afternoon but mine was to create a thread in meta where I would drop links of shit posters or spam posts every week for any global moderators to check out and delete such post from our local board. Its really becoming obvious that these newbies are actually out of their mind and have decided to over look all that has been said her about the shit posting. It's time we took some action. I have some ideas that would scare these shit posters to stop spamming and you just made one possible.

For my first link, here is this user whom has been dropping shit posts
https://bitcointalksearch.org/topic/m.63572915
https://bitcointalksearch.org/topic/m.63572904
https://bitcointalksearch.org/topic/m.63572895
https://bitcointalksearch.org/topic/m.63572883

All these posts were created in less than 5 mins and after been warned he still refuses to listen.
Here is his profile link:
Nangiconference
damn is like the dude is doing it on purpose, almost all its posts @Churchillvv Duh warn am tire is like just doing it for fun one thing most people nor get is that is not the matter of number of post you hit go make them merit you. Like this kind post now nor dey relevant and nor dey impact any thing. Because this our board nah friendly wey everybody dey free with each other dem wan con dey abuse am as this thread duh dey now e go reduce such act. @Hatchy u still try this one you do so go give others more Jill to take this thread seriously.
sr. member
Activity: 336
Merit: 365
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
This is really a nice step. I had same thought this afternoon but mine was to create a thread in meta where I would drop links of shit posters or spam posts every week for any global moderators to check out and delete such post from our local board. Its really becoming obvious that these newbies are actually out of their mind and have decided to over look all that has been said her about the shit posting. It's time we took some action. I have some ideas that would scare these shit posters to stop spamming and you just made one possible.

For my first link, here is this user whom has been dropping shit posts
https://bitcointalksearch.org/topic/m.63572915
https://bitcointalksearch.org/topic/m.63572904
https://bitcointalksearch.org/topic/m.63572895
https://bitcointalksearch.org/topic/m.63572883

All these posts were created in less than 5 mins and after been warned he still refuses to listen.
Here is his profile link:
Nangiconference

Another one found
Brainiac01

https://bitcointalksearch.org/topic/m.63556623
full member
Activity: 364
Merit: 154
Cashback 15%
This nah actually nice idea, because most people wan dey abuse the previlage of this our board I go still dey try dey put eye down for any such offences. And if I come across any I will try my best to report em here immediately ones again thanks boss for this great idea this one go bring more respectful act for this our board.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
This thread will act as a reference for the tags I intend to use on some of the spammers and spam bots on this board. If you know of a user that creates duplicates, spams with worthless social media topics, uses the board to gain Activity points, or spreads hate with issues related to politics.

I left a tag for this users for continue spamming and making pointless topics on the board.

https://bitcointalksearch.org/user/funke-3599960

https://bitcointalksearch.org/user/nangiconference-3599848


Report meaningless and spammers in this thread - we didn't battle for the local board for years only to have them come in and ruin it.

No rank is excluded - if you're wearing a signature and avatar and shitposting in Pidgin to complete your post count, you best stop or I'll stop for you.

Please help me report them here let's clean the board together.
Jump to: