Author

Topic: Rouge Officers Wan Cash Out from Bull Run and Halving. Dem Don Get Wallet Addres (Read 44 times)

full member
Activity: 504
Merit: 198
If bitcoin be for me...


Next time something of this is happening again, try to make an audio or visual recordings of what is happening or snap the guys involved in the act and send to archive it online immediately, they cannot delete what has already been published and sent to the internet even though they have your phone with them, millions of people are viewing likewise making the download immediately, don't also let them have access to your device or, once you're not doing what is against the law, you're free, they will regret every of their injustice acts, but we must also have the courage in making confrontation when we know our rights.
bro you the cap like you no know this our Naija police the bad lifestyle wey them go fit go any length to kill info wey go dent their name and identity. Just pray make eim no be you under such situation cos them no kind to carry you go kpaii for area or shoot you right there com Carey charge pour for your head say you be criminal. Our see anything Naija police just avoid their matter, it's not like it is in other normal societies wey police officer the get shame for certain tins them wan do.
sr. member
Activity: 504
Merit: 421
Top Crypto Casino
I remember some cases of police extortion wey I bin come across on social media. Dis evil men dey work hand in hand with POS vendors. After dem don arrest you finish, dem go force you to send money to dis vendors accounts, from their dem go share their spoils.

With dis information wey you share so, dis scoundrels in uniform don upgrade and di reason be say na due to di increase in activities of yahoo boys because cryptocurrencies na one of the major ways yahoo boys dey use collect their money. As e be like dis for awa country, no be only scammers behind keyboard we go dey afraid of, Nigerian police and EFCC follow too. If you get a good amount of crypto assets, keep am for your hardware device and only carry small amount around on your phone to avoid stories dat touches di heart.
full member
Activity: 1176
Merit: 118
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
Quote from: Asiska02
This is an unacceptable act by them and if the law does note take action on them, more of them will decide to engage themselves in such acts and will be a gateway free for them to always extort from the citizens. I know this will be a means to always extort from the yahoo boys who would have been engaging in fraud and using bitcoin to escape from those frauds, like saying that they are bitcoin investors where in real sense they are not.
It will surprise u say na d guys tell police officers say dem no get cash with dem but dey have BTC, if dey will collect BTC from dem to allow dem go with their offence against d law of d land, assume police no collect d BTC to arrest d yahoo guys, na people go still talk say police are wicked why can't dem collect d BTC and free d guys.

Quote
The Nigeria police often go beyond their boundaries and can make you not to stand your rights and they would violate it. Let him expose them because it will be for the benefit of all.
I will advise u to mine your business bro, sometimes all those guys use to do show off in some public places dat will make police to begin to do anything to ensure dey are part of those dat will share from d money from dem, since dey don't no how to hide their secret for other people to think say dem no get money.
hero member
Activity: 798
Merit: 669
This is an unacceptable act by them and if the law does note take action on them, more of them will decide to engage themselves in such acts and will be a gateway free for them to always extort from the citizens. I know this will be a means to always extort from the yahoo boys who would have been engaging in fraud and using bitcoin to escape from those frauds, like saying that they are bitcoin investors where in real sense they are not.

If they are allowed to continue like this, even the innocent ones that makes legitimate money from bitcoin will be affected. Now that they know how to receive money through bitcoin, no anyone with wallets in their devices are also save. The Nigeria police often go beyond their boundaries and can make you not to stand your rights and they would violate it. Let him expose them because it will be for the benefit of all.
hero member
Activity: 812
Merit: 560


Next time something of this is happening again, try to make an audio or visual recordings of what is happening or snap the guys involved in the act and send to archive it online immediately, they cannot delete what has already been published and sent to the internet even though they have your phone with them, millions of people are viewing likewise making the download immediately, don't also let them have access to your device or, once you're not doing what is against the law, you're free, they will regret every of their injustice acts, but we must also have the courage in making confrontation when we know our rights.
sr. member
Activity: 336
Merit: 365
Top Crypto Casino
In summary, dem police don get bitcoin wallet address, dem don get other crypto address too.
Shine your eye make dem police nor use you gain this season.

When I see the title of this thread Omo. I wan die for laugh. This country na cruise like popo wan run Bitcoin now? E no get watin we no go hear from these people. Hope say our mumu government dey hear all these ones wey dey sub. Instead of them to fight corruption and disorder wey dey the country Dem dey attack cryptocurrency and external investors wey supposed help our economy.
Well, this one na correct news wey you my brother bring for us. this one mean say make everybody dey careful with how Dem dey waka. If you know say you dey fit access your coins through your mobile device like dis now, e go better to hide them or just back up your seed and create watch only wallet.

No go dey waka bad waka to avoid situations wey person no fit cry. My mobile wallet dey very hidden for my phone and e no get how person wan take find am except say na me show you where e dey but still, I no dey give person my phone for no reason and dey use sense waka with that phone wey get access to my mobile wallet. Abeg make we dey careful Nigeria our country  Grin
hero member
Activity: 952
Merit: 824
Livecasino.io
My brodas and sistas, for this country wey we dey like this now, as a bitcoin holder e don be say nor be only hackers, scammers we go dey guide our bitcoin and other crypto against o. As e be like this now, some rouge officers for the Nigerian Police sef don upgrade dey follow dey collect bitcoin. If you think say na only you dey hustle for this bull run and halving season wey we dey enter, think again. Dem rouge officers don sabi the koko and instead of them to use the proper strategy to take accumulate bitcoin which be say DCA, and others, dem dey pass backyard wey to take do am. Wetin I mean.



See another one wey dem popo remove 3000usdt from young boy account - https://bitcointalk.org/index.php?topic=5474865.20

In summary, dem police don get bitcoin wallet address, dem don get other crypto address too.

Shine your eye make dem police nor use you gain this season.
Jump to: