Author

Topic: SEC ban on Binance operations in Nigeria (Read 109 times)

hero member
Activity: 602
Merit: 442
A Proud Father of Twin Girls 👧 👧
June 11, 2023, 01:17:22 PM
#5
My country people in as much as una dey apply caution
make una no too take this SEC Serious, because Futures, M. Futures spot and P2P still dey go on smoothly, No be today SEC don carry out  such attempts in USA,China name them.
SEC go just dey operate on policies wey no they ever work, and I believe say Cz dey really work underground to resolve all this issue.
 wetin una think about this current ban cause I know say many people for forum wey dey use that platform (binance) go don dey panic already?
How u dey take create ur threads. You go create thread finished without making comments there, you go open another thread again with the same topic and the same content. So u no fit use this one make comment for di other thread? Do you know that dis is very serious offence in the forum at large? This spamming. If report na banning straight. Please try to maintain nd read di local rules and the forum rules.

Well you don't try to oint out things for the user but the truth be say we dey over do our things and no matter how hard we try, we can't be like the white.
Why not see this thread as a translation of his original thread in the economics board?
I've seen people translate  works from other languages  back to English  and from English  to other languages , those that also mean they're spamming or breaking any rule?
@Agbe make we dey try dey kind with this users and rather than make users feel bad, we can encourage them to do better privately and not make them feel they can't survive here.

@Youngkhngdiddy abeg try dey check for similar  threads before you create threads as the board dey try and fight hard to keep spammers over  the board.

I went through your profile  and you're doing well. Please increase your quality and also learn to accept criticisms and build from your mistakes and corrections as that's the easiest  way to grow and make  meaningful  contributions  to the forum.
Thank you so much, like they say we learn everyday and no one is above mistakes, ive taken note of all this and accepted my mistakes as you said, the things is I'll learn from them and comments from you all would help me grow in the forum, once again thank you so much 🙏🏻
You're welcome mate and no matter what might be said to you, please try to keep your head up and always remember that you're here to learn and criticism can't be evicted while learning from a group of persons from different  sphere of the world and different  sense of reasoning.
Welcome onboard  and I want to assure you that as long as you don't plagiarize, you shouldn't have anything to be scared of as we're all here to learn and no one is above learning and always take your time to read more than wanting to write on every  topic.

Cheers
hero member
Activity: 602
Merit: 442
A Proud Father of Twin Girls 👧 👧
My country people in as much as una dey apply caution
make una no too take this SEC Serious, because Futures, M. Futures spot and P2P still dey go on smoothly, No be today SEC don carry out  such attempts in USA,China name them.
SEC go just dey operate on policies wey no they ever work, and I believe say Cz dey really work underground to resolve all this issue.
 wetin una think about this current ban cause I know say many people for forum wey dey use that platform (binance) go don dey panic already?
How u dey take create ur threads. You go create thread finished without making comments there, you go open another thread again with the same topic and the same content. So u no fit use this one make comment for di other thread? Do you know that dis is very serious offence in the forum at large? This spamming. If report na banning straight. Please try to maintain nd read di local rules and the forum rules.

Well you don try to point out things for the user but the truth be say we dey over do our things and no matter how hard we try, we can't be like the white.
Why not see this thread as a translation of his original thread in the economics board?
I've seen people translate  works from other languages  back to English  and from English  to other languages , does that also mean they're spamming or breaking any rule?
@Agbe make we dey try dey kind with this users and rather than make users feel bad, we can encourage them to do better privately and not make them feel they can't survive here.

@Youngkhngdiddy abeg try dey check for similar  threads before you create threads as the board dey try fight hard to keep spammers out of the board.

I went through your profile  and you're doing well. Please increase your quality and also learn to accept criticisms and build from your mistakes and corrections as that's the easiest  way to grow and make  meaningful  contributions  to the forum.

Goodluck.
legendary
Activity: 1106
Merit: 1372
My country people in as much as una dey apply caution
make una no too take this SEC Serious, because Futures, M. Futures spot and P2P still dey go on smoothly, No be today SEC don carry out  such attempts in USA,China name them.
SEC go just dey operate on policies wey no they ever work, and I believe say Cz dey really work underground to resolve all this issue.
 wetin una think about this current ban cause I know say many people for forum wey dey use that platform (binance) go don dey panic already?
How u dey take create ur threads. You go create thread finished without making comments there, you go open another thread again with the same topic and the same content. So u no fit use this one make comment for di other thread? Do you know that dis is very serious offence in the forum at large? This spamming. If report na banning straight. Please try to maintain nd read di local rules and the forum rules.
sr. member
Activity: 658
Merit: 441
There's an existing topic already, next time please kindly check before creating one.
https://bitcointalksearch.org/topic/nigeria-sec-tag-binance-operations-illegal-5455927
full member
Activity: 322
Merit: 211

Jump to: