Author

Topic: See reason why other African country envy us (Read 101 times)

full member
Activity: 588
Merit: 119
Epsiloan Protocol
January 06, 2024, 08:39:13 AM
#11
Our brothers from other Africa country dem no suppose to hate on Nigeria because of their good progress instead they for try their best to learn from Nigerians what is the the reason why them they ahead for anything wey them do . Nigerians are very hardworking in everything they do, and they try to bring out the best from what they are doing . Nigerians knows how to pay attention in getting the best, this is what other Africa countries needs to learn about Nigeria.

One great thing about Nigeria is that we adapt easily to any condition and we are strong. That is why Nigerians are found almost in all part of the world. I don't think there is any county in the world that you won't find Nigerians. Our ability to adapt to strict condition made us a great and valuable being among other Africas
full member
Activity: 210
Merit: 106
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest
Na back in those days wey our economy dey blossom na in African countries dey envy us pass because dat time anywhere for Africa wey you mentioned Nigeria Dem go give you maximum respect but as bad government Dem wey no get good economic team enter seat na in every where turn upside down as for now African countries no dey too regard us like dat again and moreover as e be say South Africa economy wan come take over from Nigeria as the largest and fastest growing economy for Africa na dat one go even be the worst for Nigeria because imagine where you occupied wey people dey give you respect den you come lose dat kind position you know know say people go dey see you as rag but any how wey e be I like Nigeria citizens more especially the youths as Dem dey struggle so hard to take they meet up on their own so I respect all Nigerian youths wey dey struggle e no dey easy but na small small Dem take dey lick soup wey dey hot so on how e be like dis we need one anoda back to achieve great things for our country so together we must make am, we don already dey make am small small as e be say many of us our eyes don dey open for things wey dey generate income for the world so for those of us wey dey work hard make we continue make people wey dey envy us they continue while we keep on making progress.
full member
Activity: 560
Merit: 161
Our brothers from other Africa country dem no suppose to hate on Nigeria because of their good progress instead they for try their best to learn from Nigerians what is the the reason why them they ahead for anything wey them do . Nigerians are very hardworking in everything they do, and they try to bring out the best from what they are doing . Nigerians knows how to pay attention in getting the best, this is what other Africa countries needs to learn about Nigeria.
full member
Activity: 266
Merit: 187
Bitcoin!!
When it come reach all this entertainment talk Dem, I no sure say Nigeria na mate with any other country, we are the greatest of all time, everywhere our name sound our shoe shine, for entertainment part I believe my country. Just that I nor dey too like their Nollywood movies, except for all those topical village primitive ones. E nor dey even dey shock me sef say other people dey envy us, we are one of the most popular country in the world, because our doing dey show. However thanks to those innovative Nigerians wey no give up on their dreams even when others been dey criticize Dem. The beginning of things nor dey too sweet, but the ending be like sugar, thanks to all those wey make sacrifices for where Dem dey today as celeb for the country and world at large.
full member
Activity: 364
Merit: 220
Eloncoin.org - Mars, here we come!
Nigeria, na giant of Africa, based on individual levels, every thing wey di OP talk na achievements wey ordinary people and di private sectors de hustle, from music, movie, sports, entrepreneurs to even crypto business, na di private efforts of Nigerians. But if you de talk about di matter for our national levels, Nigeria, still be sleeping giant, because our government need to wake up to dem responsibilities and restore our lost glory to take our position as an active giant. Na for where we get pass mark for our national level? abi na for power supply? Abi na for refinery wey we still de suffer from subsidy matter?  Abi na our naira wey de devalue everyday, wey di purchasing power don drastically reduce? Abi na for security matter? Every administration go enter and give us false hope, wen dem comot for office, di country go de worse off, another one go continue with the same promises.
full member
Activity: 266
Merit: 113
Recently we dey see post they fly here and there from our brothers from other country them as some don pick offence on how we dey succeed for everything wey we put our hand. This thing no be new thing as some of us no that time wey Dem dey even kill our naija piple base this thing for other countries.

The giant of Africa don take over entertainment and film industry, comedy and many more across the end of the world through social media. Dem even dey talk say we spend more time on social media and we dey support each other.

The true be say, we dey smart and hard working, we fit actually make things work where others no see opportunity. Our condition don turn us to think far beyond normal and hence we be number for all this creative entertaining content.

As e dey be, as some naija women dey condemn our men, other countries like our men like die base on there caring and loving way of taking care of their women.

We this few write up I believe I have been able to convince you and not confuse you say naija go still better.

Even for the crypto space, soon na we go dey front as Jagaban of cryptocurrency. As naija be now, most young people Sabi crypto and them dey put body.
thats what's called the nija effect.

God specially created us to face challenge and always come out as victors and this mentality na wetin de push us to do too well for every sector when we find ourselves.

Even with the negative reputation when we get as it concerns some of our people that have gone into fraudulent activities, the good ones are still doing so well and are representing the country positively at different sectors.

Where we want even de talk about? Na sport when osimehn de give them back to back?
Na entertainment when men mount everywhere?
Na academics?
Tech nkor?

Nija na big name when I de proud of on a normal.
member
Activity: 196
Merit: 25
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest
Recently we dey see post they fly here and there from our brothers from other country them as some don pick offence on how we dey succeed for everything wey we put our hand. This thing no be new thing as some of us no that time wey Dem dey even kill our naija piple base this thing for other countries.

The giant of Africa don take over entertainment and film industry, comedy and many more across the end of the world through social media. Dem even dey talk say we spend more time on social media and we dey support each other.

The true be say, we dey smart and hard working, we fit actually make things work where others no see opportunity. Our condition don turn us to think far beyond normal and hence we be number for all this creative entertaining content.

As e dey be, as some naija women dey condemn our men, other countries like our men like die base on there caring and loving way of taking care of their women.

We this few write up I believe I have been able to convince you and not confuse you say naija go still better.

Even for the crypto space, soon na we go dey front as Jagaban of cryptocurrency. As naija be now, most young people Sabi crypto and them dey put body.

OP this matter as you see am now so life be. one thing is once you are in this world doing anything good and trying to help your life without any one beside or behind you taking offence or envy you no that your not a human being, either not staying close to human. This is natural thing, it become a motivator to me when ever I am doing something right to push ahead. If you flow what people say around you when pursuing your goal and success you will end up with their opinion that will not yield result putting into a very big mess. Naija people are determined people dey don't need much show them how to fish all the River,ocean,sea lake where ever fish can be found they will go and fish well that keep this country to still be at peace if not hardship here passed many nation into war but people survive here with joy due to hard work, sorting out anything that can alliviate them. Very soon even the government will Wonder how the youth make it overnight.
full member
Activity: 224
Merit: 195
Nigerians are blessed naturally which may be hard for other countries to accept but its a fact. Any where around the world you identify a Nigerian can tell for sure how outstanding he is in what ever his doing. Other countries wished they had all what we have, they feel really jealous to the extent of how they embrace the Nigerian culture referring to the white.

i am very happy we become the talk of the day, it shows how successful we've grown over the years, they can feel it from the entertainment industry from the likes of Davido, Burna boy, Olamide and Wizkid even our upcoming are selling out full auditorium in another country it shows how intense our influence has spread all out the world.
full member
Activity: 238
Merit: 151
Normally, our people dey very hard working if no be for the bad belle people wey be our government wey no want make we grow so that them go use that opportunity still dey oppress us as usual, the thing we make I like Naija people be say we dey always find our way out no matter the conditions wey we find ourselves.

One thing wey you go understand be say wen person dey make progress for life, e get some certain people wey no go just dey happy for you say you dey do well, so as Naija dey like dis, no be today d enviness start, since wey we become giant of Africa and the fastest growing economy for Africa na so enviness come start every country eye come focus for where Naija people dey anything wey Naija person do you go see say the news go go viral unlike other African countries.

No time wey person dey meet up for life wey people no go create enemity and enviness for where you dey unto say you dey meet up pass Dem and for the fact say Naija people strong well well and we be industrious people wey be say anywhere wey we find ourselves, we dey deliver na just all dis our yeye government wey dey make us look like say our efforts no dey count if not normally we be genius e no dey easy, no where for d world wey you no go see Naija person dey hussle to meet up small small as others so no matter how dey envy us we still dey kamkpe and still remain the gaint of Africa.
jr. member
Activity: 76
Merit: 3
Recently we dey see post they fly here and there from our brothers from other country them as some don pick offence on how we dey succeed for everything wey we put our hand. This thing no be new thing as some of us no that time wey Dem dey even kill our naija piple base this thing for other countries.

The giant of Africa don take over entertainment and film industry, comedy and many more across the end of the world through social media. Dem even dey talk say we spend more time on social media and we dey support each other.

The true be say, we dey smart and hard working, we fit actually make things work where others no see opportunity. Our condition don turn us to think far beyond normal and hence we be number for all this creative entertaining content.

As e dey be, as some naija women dey condemn our men, other countries like our men like die base on there caring and loving way of taking care of their women.

We this few write up I believe I have been able to convince you and not confuse you say naija go still better.

Even for the crypto space, soon na we go dey front as Jagaban of cryptocurrency. As naija be now, most young people Sabi crypto and them dey put body.

Op everything in life dea work with time, if na your time you go enjoy am, base on as of today naija they try as u hv said in terms of hardworking yeah we dey observe ahm sure, but care not all can make that sacrifice for you only few, because as you can see in naija here not all are able to even sleep in their house with a rest of mind this kidnapping, killing e.t.c has become something even the govt till date no fit tackle am, naija here na security be our major problem here.
 Even crypto for sure since federal gov't don dey give backup since e don de become legal now, that one too na better achievement for the nation, me sef don dea see even small small children dey try invest in crypto and they are even making full assurance for holding, of course we hope naija should be at the top very soon as possible by God grace.
 Hardworking always comes out with a good result.
member
Activity: 334
Merit: 27

Jump to: