Author

Topic: Share your experience with the exchanges you dun use? (Read 160 times)

sr. member
Activity: 490
Merit: 325
I know say for our country, many of us based on how our government been dey close up exchanges dun try use many exchanges to fit assess p2p. From all wey you dun really use, wetin be your experience inside?

Binance - When Binance been still dey function for p2p, everything dey work sharp, very easy to use and straightforward. If Binance start p2p again, I nor mind go back there.

Kucoin - Na stress full kucoin, and when their p2p been dey work, na very poor rate dem get.

Remitano - Na this people even make me start this discussion because na so so so beg beg P2P people dey there, you can want to change 40 dollars to fiat, if the money for fiat na like 100k for fiat (assumption) you go see person wey suppose pay you dey beg you say make e pay you 90k, you dun see that kind thing before? For remitano too, them get one kind yeye deposit limit for btc, if you deposit btc wey less pass 0.0005btc, omoo dem dun chop am.

Share your experience

Binance was stress free for me, they literally makes you feel free but them self get ogba for head. They have locked alot of users funds without better explanations, I'm not sure if it's as a result of money laundering, scam funds but a clear explanation should be provided so that the public that are supporting the affected account wouldn't be in the dark.

Kucoin was good and better but they lack volume in every functions of the exchange. The only coin that has better volume are Bitcoin and Sol, Ether manageable but I like how you can trade any small amount of coin less than $10. You can't do such on Binance if not now they introduce convert in their trading where you can convert small amount of coin that is less than $10 to any other assets. They are fast and not buggy.

I never use Remitano before but you see Bybit, na very disappointing exchange, the thing they lagg when a new token is listed and you plan to sell.
?
Activity: -
Merit: -
As for me, I'd Binance, Bybit, and Bitget... All of them were good, until our government decide to shutdown P2P on those exchanges without stating out the actual reason(s). Because I believe the once they state wasn't valid, they were just beating around the bush... Those are my top three, as of today I don't know if the ban has been lifted... But for now my crypto remain in my trust wallet..
sr. member
Activity: 546
Merit: 265
Binance exchange has much been a famous CEX globally of to Nigerians not until the government think we are enjoying too much service privileges from them since they (government) tends to show the youths that they don't want our progress..

Actually during when naira(#) was delisted from the Binance P2P feature, it was really like the exchange was going to be irreplaceable but then, Bybit had come to it placement as they (Bybit) do also offers the services as the Binance.
full member
Activity: 462
Merit: 205
Duelbits.com
Before I ever use any exchanges,  one thing wey I dey do be say I dey go find out about the people,  I dey go make research dey sure say them dey okay and dat na why my experience dey around very few exchanges,  remitano na one exchange wey I no go lie, dem no too sharp like da, na why na only when no option dey again naim some pipo dey reason dem if not normally pipo no go too reason dem like dat.

After them shut doe down binnace for Nigeria, Bybit come be the nearest option wey resemble almost d kain services wey binance been dey off and dem com dey very smooth no too much wahala and stress, initially their CSU response been dey very slow and not prompt but pipo don too complain now dem don com fix am.
sr. member
Activity: 602
Merit: 306
I know say for our country, many of us based on how our government been dey close up exchanges dun try use many exchanges to fit assess p2p. From all wey you dun really use, wetin be your experience inside?

Binance - When Binance been still dey function for p2p, everything dey work sharp, very easy to use and straightforward. If Binance start p2p again, I nor mind go back there.

Kucoin - Na stress full kucoin, and when their p2p been dey work, na very poor rate dem get.

Remitano - Na this people even make me start this discussion because na so so so beg beg P2P people dey there, you can want to change 40 dollars to fiat, if the money for fiat na like 100k for fiat (assumption) you go see person wey suppose pay you dey beg you say make e pay you 90k, you dun see that kind thing before? For remitano too, them get one kind yeye deposit limit for btc, if you deposit btc wey less pass 0.0005btc, omoo dem dun chop am.

Share your experience

Honestly, our government really stress about p2p matter, we just dey jump from one exchange to another because we sha need them to sell our coin. Most of us don miss Binance base on say the exchange network dey very sharp and one thing wey Binance get say you no fit sell anything less than 5k naira, if you get $ wey the value na 2k in naira for Binance you go dey reason how you go take sell am that time, na why i been dey preferred Kucoin pass that time, even though na 1k naira you go sell your thing use the money see front.

However, but Kucoin be not get any stress for my eyes then, their rate was even better than Binance that time, I don't know if some people dey view Kucoin like that but I preferred their rate over Binance that time.

But this Reminato you are talking about, is it an exchange too? Me I never hear about the exchange before, this is the first time I heard about it. But which kind exchange be that one, person wey suppose pay go dey ask for a discount as if na physical trading, and people still dey suffer themselves to use that exchange when we get better exchange like Bitget, Bybit and so on.
sr. member
Activity: 434
Merit: 275
Enjoy 500% bonus + 70 FS
All this exchange wey you don list for here, na binance be the baba for all. i don use kucoin, binance , bitget and mexc exchange but among all na binance be the best. and if them come back today i go really like to use am again. kucoin na also the second excange wey i go fit advice person to use if them don add NGN p2p. but for now na bitget naim i dey use. and e dey fast, effective and reliable. and the rate is fair but i recently notice say them don add fee to any p2p person wan do. but anyway no problem, provided say the p2p dey work.
hero member
Activity: 1666
Merit: 709
Binance na baba, I miss them. Imagine people wey dey give us smooth service and dey run the exchange in foreign standard, na those people our government go get problem with because them no like transparency. All these mago mago exchanges na e our government let stay because all of them dey the same category.
Binance no be baba. We can't forget what binance actually did to Many people for no reason. Binance actually locked out many Nigerians from accessing their funds without any concrete reasons, there was a time this issue was becoming problematic. This is not in support of what the government did to binance because the government reasons was self and ignorant.
Binance was just very popular and now that people has the chance to check out other exchange I bet you noticed that there wasn't anything special with binance. Bybit is ok , and transaction here is swift but always be vigilant on these exchanges.
sr. member
Activity: 476
Merit: 307
Binance na baba, I miss them. Imagine people wey dey give us smooth service and dey run the exchange in foreign standard, na those people our government go get problem with because them no like transparency. All these mago mago exchanges na e our government let stay because all of them dey the same category.

Na Bybit I dey use now, and I never get problem with them apart from the initial time wey I start wey their p2p service poor. But currently, everything na ASAP. Bitget, I dey avoid them because of tax but I dey enjoy their BEP20 blockchain free transfer without charge.
My sister you no lie for this one o, no exchange don near Binace for every every. Even the account creation self dey easy for anybody wey get BVN as na the only thing them need to do KYC. Na now other exchanges dey copy that method sha but e be like Binance leads, others follow.

E just dey bad say them ban that exchange for we country and lile you just talk, me I dey miss them too. Now the exchanges wey we get now na sorry them be. Imagine Kucoin wey dey tax Nigerians we be say them don stop their p2p service.
member
Activity: 93
Merit: 22
OrangeFren.com
I have never used any exchange other than Kucoin. Kucoin works like a charm for me and I have never tried to find an alternative to Kucoin. Sometimes I have decided to use alternative exchangers but have not used them due to laziness in verifying. My goal is to compare using the top p2p exchangers like Binance, Bybit and OKX.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I've not had any issues with any vendor.. and I mostly do transactions weekly with no stress. The thing is that you need to first select the right vendor.. check their last activities and know if they already carried out any transactions for that day. Don't just rush into buying or selling with a vendor without confirming if they have been active... I don't even use their last active hours as sometimes it's not updated by their system.. I just check when they last did any p2p transactions before I place an order.. we just have to be smart while using exchanges..
What some people target is favorable trading rate. You do not do it for business is the reason you have this kind of post. If you do the right thing, no one will be able to scam you. If they do not pay or release the coin, you can use your statement of account as evidence. Also I noticed that to find a buyer of seller at good rate for high amount of money is much easier than to find buyers and seller at good rate for low amount of money. What that I know that is mostly important is to know how to avoid scam on P2P and the exchange will serve as escrow. There are some people that will have the perfect criteria but will be proud to release pay just because they demand for your phone number and you did not give the person. Although, your idea is good but if P2P is like this, no one will welcome newbie P2P traders.
sr. member
Activity: 336
Merit: 365
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID

Among all the exchanges I have used, I dislike bybit the most because most of their p2p vendors are not active, the worse part of it is they allow you book trade when they know they won't pay, they allow the countdown to finish instead of cancelling the trade so you can find another active vendor that can buy your coin.

You should try and exercise more patience when it comes to trading p2p, so you don't end up being scammed.. I've been using bybit for years now, even before binance shut their p2p services for naira. Back then I used bybit only for trading while binance for p2p.. since I majored on bybit for both, I've not had any issues with any vendor.. and I mostly do transactions weekly with no stress. The thing is that you need to first select the right vendor.. check their last activities and know if they already carried out any transactions for that day. Don't just rush into buying or selling with a vendor without confirming if they have been active... I don't even use their last active hours as sometimes it's not updated by their system.. I just check when they last did any p2p transactions before I place an order.. we just have to be smart while using exchanges..
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Remitano - Na this people even make me start this discussion because na so so so beg beg P2P people dey there, you can want to change 40 dollars to fiat, if the money for fiat na like 100k for fiat (assumption) you go see person wey suppose pay you dey beg you say make e pay you 90k, you dun see that kind thing before? For remitano too, them get one kind yeye deposit limit for btc, if you deposit btc wey less pass 0.0005btc, omoo dem dun chop am.
About the minimum deposit of 0.005 BTC, it is just like how it is on OKX which is not providing exchange products and services to Nigerians anymore. As the price of bitcoin is increasing, that thing has been like a scam in a way that many people will lose money. But always try to contact the customer care for this. Probably they might recover the money for you manually as it is with them.

Why not try Bybit and Bitget? These are the ones I think are similar to Binance. Kucoin stopped provided naira P2P since some months ago and I think they are still not yet providing such service.
sr. member
Activity: 266
Merit: 205
I don use plenty different CEX since way I start my journey with cryptocurrency but nah Kucoin way I just gat talk about because of the kind experience I had with them at one period this year way mempool been dey congested leading to increase in trx fee wey make me lose money to kucoin.

Normally before the mempool congestion start, kucoin deposit limit was $10, but as mempool congestion come dey cause much concern wey make people transactions the hang  for days to weeks sef, nah so kucoin come the increase their deposit limit above the normal $10 wey me as kucoin user knows.  And they did this without some form of wide notification to users.

To shorten the long talk, that period I made a transaction of $15 based on the knowledge say the deposit limit nah $10 not knowing say kucoin don increase the limit overnight above $15  as mempool dey experience congestion. Na so till today I take lose that money to that exchange despite all the contacts I make with customer service nothing come out. My advise be say, make we the check out exchange deposit limit in times when mempool wahala dey on ground cos some of these exchanges fit use that opportunity run customers street.
Hahaha 🤣🤣, I think say na only me don chop breakfast for kucoin hand, I no know say kucoin don form the habit of serving breakfast to their customers on a steady basis.

My own experience eh, during that time I nearly faint because I been dy over broke, I been dy use binance jeje oo, no wahala all the time I use that exchange, due to Nigerian government wahala with binance and them leaving the Nigerian market, I decided to use kucoin to use see front, bro normally Bitcoin minimum deposit for kucoin as of then na $10 worth of Bitcoin, but as Bitcoin rise from $30k to $60k, I no know say their minimum deposit follow increase, I transfer $12 worth of Bitcoin to my kucoin account, bro till today I no see anything, na later I come discover say kucoin don use my money see front, because of the heart break I get, I ban kucoin for life, anybody wey tell me anything about kucoin I fit quarrel the person, since then na bybit I dy use, and to be honest bro, bybit dy very sweet just as binance been dy, just that it's not that easy for newbies to navigate his or her way around it as binance was.
hero member
Activity: 938
Merit: 605
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I don use plenty different CEX since way I start my journey with cryptocurrency but nah Kucoin way I just gat talk about because of the kind experience I had with them at one period this year way mempool been dey congested leading to increase in trx fee wey make me lose money to kucoin.

Normally before the mempool congestion start, kucoin deposit limit was $10, but as mempool congestion come dey cause much concern wey make people transactions the hang  for days to weeks sef, nah so kucoin come the increase their deposit limit above the normal $10 wey me as kucoin user knows.  And they did this without some form of wide notification to users.

To shorten the long talk, that period I made a transaction of $15 based on the knowledge say the deposit limit nah $10 not knowing say kucoin don increase the limit overnight above $15  as mempool dey experience congestion. Na so till today I take lose that money to that exchange despite all the contacts I make with customer service nothing come out. My advise be say, make we the check out exchange deposit limit in times when mempool wahala dey on ground cos some of these exchanges fit use that opportunity run customers street.
full member
Activity: 182
Merit: 131
RATING:⭐⭐⭐⭐⭐
I know say for our country, many of us based on how our government been dey close up exchanges dun try use many exchanges to fit assess p2p. From all wey you dun really use, wetin be your experience inside?

Binance - When Binance been still dey function for p2p, everything dey work sharp, very easy to use and straightforward. If Binance start p2p again, I nor mind go back there.

Kucoin - Na stress full kucoin, and when their p2p been dey work, na very poor rate dem get.

Remitano - Na this people even make me start this discussion because na so so so beg beg P2P people dey there, you can want to change 40 dollars to fiat, if the money for fiat na like 100k for fiat (assumption) you go see person wey suppose pay you dey beg you say make e pay you 90k, you dun see that kind thing before? For remitano too, them get one kind yeye deposit limit for btc, if you deposit btc wey less pass 0.0005btc, omoo dem dun chop am.

Share your experience

Through my Years of using exchange, I no fit compare Binance to any other one, because their services for me na the sweetest, even if you get any issues, asap them go find way resolve am. Honestly assuming say Binance P2P still Dey exist for Nigeria, I bet say those other exchanges no go even too see Nigerian customers wey for diversify come their exchange, I no know about others but na wetin I think for myself.

About KuCoin, I start to use am when them been newborn ban Binance P2P, at first, I been no Dey experience much wahala, yes the rate been Dey fucking annoying but I been no just get choice, but along the line I come Dey experience some kind inconvenience. Example na one time wey I place trade, and I put my OPay for there, seller come go pay money put for Palmpay and I no Dey use the account again cos I been get small wahala with the account, and instead of this Werey to calm down make we discuss how we wan take settle the matter, E con Dey ginger me, Dey talk say wetin E know be say na my name come out and na my number so E don send am to me. The thing vex me ehh, I carry the matter enter panel, the matter Dey there until I resolve the issue I get for my palmpay before I come say make I pity am come die the matter, and this matter don last for about 2 months there. And assuming I wan wicked am, I for just leave the matter there, or put pressure make E make payment to the right account and E coin for just freeze there.

And about Remitano, I don only use this one for few weeks after the ban KuCoin o
P2P, although nobody don beg me money there, but the operation for their no just sweet me at all, wey make me come switch to Bitget.
sr. member
Activity: 476
Merit: 385
Baba God Noni
Binance na baba, I miss them. Imagine people wey dey give us smooth service and dey run the exchange in foreign standard, na those people our government go get problem with because them no like transparency. All these mago mago exchanges na e our government let stay because all of them dey the same category.

Na Bybit I dey use now, and I never get problem with them apart from the initial time wey I start wey their p2p service poor. But currently, everything na ASAP. Bitget, I dey avoid them because of tax but I dey enjoy their BEP20 blockchain free transfer without charge.
sr. member
Activity: 504
Merit: 300
WOLFBET.COM - Exclusive VIP Rewards
I know say for our country, many of us based on how our government been dey close up exchanges dun try use many exchanges to fit assess p2p. From all wey you dun really use, wetin be your experience inside?

Binance - When Binance been still dey function for p2p, everything dey work sharp, very easy to use and straightforward. If Binance start p2p again, I nor mind go back there.

Kucoin - Na stress full kucoin, and when their p2p been dey work, na very poor rate dem get.

Remitano - Na this people even make me start this discussion because na so so so beg beg P2P people dey there, you can want to change 40 dollars to fiat, if the money for fiat na like 100k for fiat (assumption) you go see person wey suppose pay you dey beg you say make e pay you 90k, you dun see that kind thing before? For remitano too, them get one kind yeye deposit limit for btc, if you deposit btc wey less pass 0.0005btc, omoo dem dun chop am.

Share your experience
Among all the exchanges I have used, I dislike bybit the most because most of their p2p vendors are not active, the worse part of it is they allow you book trade when they know they won't pay, they allow the countdown to finish instead of cancelling the trade so you can find another active vendor that can buy your coin. Bybit vendors can frustrate people in different ways, some times they also go offline. Reason am say you book 30 minutes or 1hour trade and the vendor no pay till the countdown finish or him go offline and you won exchange coins to fiat for urgent service. Nothing annoy me pass that kin thing (really missed our days using binance sha).
I haven't lost any coins through deposits or p2p trade because am very conscious whenever am try to exchange my coins to fiat through p2p or trying to make deposits. Have seen a friend that lost USDT while making a deposit (although was small money).
full member
Activity: 714
Merit: 174

Jump to: