Author

Topic: Should We Wait Or Take A Bold Step ? (Read 198 times)

full member
Activity: 658
Merit: 172
September 22, 2023, 12:13:53 PM
#20
So my question for us today as Nigerians, Should we wait or take a bold step ?.
If the COVID time for our country nor teach you say you need to start to dey plan for yourself and family as you dey this country, then maybe you never learn well. Omooo, no waiting for this way again oooo, anything wey you know say you fit do (I nor say illegal o) to see money take dey arrange your side, take am serious ooo. One thing wey you need know na say nor be every body wey dey this naija dey the same situation wey the general public dey, and na majorly because of money wey dem get. If you get money, your side go sweet well well, so na to try get money  be the main thing.
hero member
Activity: 588
Merit: 466
Hire Bitcointalk Camp. Manager @ r7promotions.com
September 22, 2023, 11:50:33 AM
#19
But it na to survive toh I go enter this one, boldly step to take dey compulsory because to take care of yourself dey compulsory including, feeding, clothing, shelter etc. As we all no say government no show any concern again, e don let for us to take a boldly step and move on. Let us believe that with dem or with out dem we go still survive, we should all drop our pride and do any type of handwork to dey survive, riches is from God so do not underestimate any kind of hustle, let all been patient and focus on our dream.
Is true na, the worst mistake is to depend on the government to survive were as it will just be like a dream that can never come to pass so the early we take bold step the better chance we have to survive, we cannot depend on a system that doesn't care about your well being because you may end wasting your youthful age and by the time you realize yourself is already late, so just like you said is compulsory to take care of yourself by working hard to provide for your needs and want, so we shouldn't wait for things to get better before hustling because waiting for things to get better first is like waiting for manner to come from heaven and fall on you, so taking a bold step is best because the only time we have to hustle is now as we are still young and strong so failure to take a bold step now could lead to future regrets.
hero member
Activity: 756
Merit: 508
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
September 22, 2023, 02:11:46 AM
#18
With the current situation happening in Nigeria, we are not even sure if things might get any better soon. Dis mata neva stil clear for some piple eye, bcus dem fit dey see food chop everyday.

It is interesting to know that some people have realized that the government can't do anything for them, which has made them to take tough decision by striving hard to meet their personal needs.

So like this, some people dey wait, while others done take bold step to save themselves from this financial crisis.

So my question for us today as Nigerians, Should we wait or take a bold step ?.
If I may ask the boldly step wey you dey talk about is it na to fight or na move on with our life, if na fight them you dey wrong because poor people no dey fight and win rather dey go punish dem on top say dem dey right oo, e don te wey we no say government no dey look us again even though dey say dey care for us na lie lie no be true dey dey deceive us so that we go look their opponent with one kind bad eye. So if na to fight I no dey for dat one.

But it na to survive toh I go enter this one, boldly step to take dey compulsory because to take care of yourself dey compulsory including, feeding, clothing, shelter etc. As we all no say government no show any concern again, e don let for us to take a boldly step and move on. Let us believe that with dem or with out dem we go still survive, we should all drop our pride and do any type of handwork to dey survive, riches is from God so do not underestimate any kind of hustle, let all been patient and focus on our dream.
hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
September 21, 2023, 03:00:46 PM
#17
With the current situation happening in Nigeria, we are not even sure if things might get any better soon. Dis mata neva stil clear for some piple eye, bcus dem fit dey see food chop everyday.

It is interesting to know that some people have realized that the government can't do anything for them, which has made them to take tough decision by striving hard to meet their personal needs.

So like this, some people dey wait, while others done take bold step to save themselves from this financial crisis.

So my question for us today as Nigerians, Should we wait or take a bold step ?.
Omo guy I no sure say you really dey ask this kind question because this naija wey all of us dey  wey things hard like say tomorrow no dey, see oga I no go fit talk for you but as for me oga me no dey wait for any mumu government because na them even put us for this whole predicament in the first place so waiting on the government is actually not a good advice from me to anyone because there is nothing like you striving to make your own living.
hero member
Activity: 1148
Merit: 555
September 21, 2023, 02:11:00 PM
#16
I nor know Wetin be the bold step way you dey talk about sha but I hope say nor be protest. Cause e be like say na protest dey reign now. Nor be today our eye open say government nor want our better, and I believe say all man dey do Wetin them fit do to survive. Those government empowerment program na once once e dey come and nor be everybody e dey reach. Nigeria still get grassroot problem to solve. Meanwhile Presido don talk say Nigeria don arrive. For President to ask all Nigerians way dey live for abroad to come back say everywhere don good mean say better things dey front.
legendary
Activity: 2478
Merit: 4341
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
September 21, 2023, 02:02:17 PM
#15
With the current situation happening in Nigeria, we are not even sure if things might get any better soon. Dis mata neva stil clear for some piple eye, bcus dem fit dey see food chop everyday.

Nigerian is too big for one person to rule and using the method of governance that we have now that everybody reports to the president is rubbish. We supposed dey for a government like the Americans wey be say every state go find their own belle and dey give commission to the federal government. From those taxes, the federal government go come dey assist the state government on some kind things wey dey hard dem and no be this one wey just few states dey do all the work and dem go come share everything to other states wey no dey do anything. This is just making the governor lazy. If each governor was demanded to make a manifesto on how him go move the state forward through the national resource wey dem get, e for make sense then this one wey be say dem go just set down for office dey receive allocation from federal government from other states hustle.

It is interesting to know that some people have realized that the government can't do anything for them, which has made them to take tough decision by striving hard to meet their personal needs.

E dey work for dem abi e no dey work for dem, if you wan make am for this life no where wey you wait on the government. The government can only make life comfortable to you reach some can side but if you wan touch block you need hustle without depending on the government. We don't have to wait on the government because dey don't have much things offer especially this our Nigeria government. We need stand up and take advantage of the internet and hustle our own hustle and I no mean fraud oh, I mean legit hustle wey be say you no go fear to dey spend your money because e clean. Dem dun share Nigeria finish and e no go easy to get am back but you can hustle today so your children no go dey at disadvantage like the rest of us but go get some kind privileges wey go give dem a head start for life.
sr. member
Activity: 532
Merit: 250
September 20, 2023, 11:49:47 AM
#14
With the current situation happening in Nigeria, we are not even sure if things might get any better soon. Dis mata neva stil clear for some piple eye, bcus dem fit dey see food chop everyday.

It is interesting to know that some people have realized that the government can't do anything for them, which has made them to take tough decision by striving hard to meet their personal needs.

So like this, some people dey wait, while others done take bold step to save themselves from this financial crisis.

So my question for us today as Nigerians, Should we wait or take a bold step ?.

Na person wey don see way or don see food chop dey wait for government to come intervene for dem. Wetin you think say make our people dey survive despite all d hardships wey we dey face for dis country. Na becos say we no sidown dey wait for government to come do am for us, dis one mean say we get potentials and na dis tins dey make us unleash our potentials more. For naija wey we dey, even if government show you way, you suppose look for anoda way to support yourself about am more.
hero member
Activity: 882
Merit: 800
September 20, 2023, 08:12:34 AM
#13
Please do not mind my post because we are all suffering and sharing pains and burden together, so the best is just move on don't wait for anyone not even your close relatives to come assists you for something you knew you could move away to sources it for yourself instead of waiting for some groups of old men that is already closed to their grave to help you do some changes in the country. Please go for skill and forget about governments, thank God you are in this forum please focused to read things that will benefits you instead of thinking of long gone people.
I am quite glad few people could read and understand this post, because I wasn't referring to myself, but I wrote it base on general observation and assumptions.

Your comment was transparent and has manners, I appreciate you for that.

I understand our pains so even without anyone telling us what to do and what not to do our primary assignment should be self development, since when I was born I have been hearing same stories (bad government, things not changing, we can't wait for government, government not seeing to our aids) etc, till date but that won't be our weak point or to say is the end of the road for you and I not to put at least, our best to filter out what we think that would soiled our heart or made us felt bitter without thinking others were also making fortune out of every single governments that passes bye why because they all putting their best to be creative (especially the comic industry) that is to say people looking at the comedy industry and channeled their efforts towards that angle and they are making it through there.

Even the so called government personnel are watching those video and making themselves happy as well, just take a look at 10 year old boy Kiriku is doing pretty much fine without waiting for his father, mother and brothers to give him go ahead order but his doing it fine and today if I am not lying he is the bread winner of their family. He just posted a new Lexus he bought few days or weeks ago, there is no government behind him rather is his skills that fetch him those money (wealth) that he is swimming on today, so let us learn to be creative and utilized every golden opportunities we sees today.
sr. member
Activity: 476
Merit: 337
September 20, 2023, 06:20:12 AM
#12
Anyway, before I say anything, I would like to know the kind of BOLD STEP you are talking about.
Well, many graduates today, no depend on government (White collar job) jobs again because them done see the country finish, so most of them after them do their NYSC finish them go just go open Small business like either POS or any other business way their hand reach.
So that one nah another thing way people take they help their selfs, if as a citizen way you be and the country they hard you no get any reasonable thing way you they do, nai be say your name nah SEE FINISH.
newbie
Activity: 28
Merit: 6
September 20, 2023, 06:05:43 AM
#11
I see no reason why anyone will wait for the government. Waiting for the government is just like waiting for the coming of Christ. So I will urge everyone to take a bold step and hustle. Besides looking at the economic right now everything tight so if you wait who will feed you
member
Activity: 64
Merit: 19
September 20, 2023, 04:20:32 AM
#10
Please do not mind my post because we are all suffering and sharing pains and burden together, so the best is just move on don't wait for anyone not even your close relatives to come assists you for something you knew you could move away to sources it for yourself instead of waiting for some groups of old men that is already closed to their grave to help you do some changes in the country. Please go for skill and forget about governments, thank God you are in this forum please focused to read things that will benefits you instead of thinking of long gone people.
I am quite glad few people could read and understand this post, because I wasn't referring to myself, but I wrote it base on general observation and assumptions.

Your comment was transparent and has manners, I appreciate you for that.
member
Activity: 64
Merit: 19
September 20, 2023, 03:59:39 AM
#9
You no dey clear for the wait and take a bold step wey you mention. You need to clear us make e no be say na parable you don begin use dey follow us talk. So wetin you mean by wait or take a bold step , over what?
Sir, it seems you didn't read the post or maybe you couldn't process it. Try reading it again.
hero member
Activity: 1008
Merit: 629
September 20, 2023, 02:53:04 AM
#8
 Nah wetin you wan wait for na? Like this who still dey wait for manna to fall from heaven for this economy never start. I bin dey yarn my guy the oda day say e no get as e wan be, the contri don cast and except you get way to Japa from this contri to find greener pastures, hustle sopoz be ya middle name by now.
Another tin dia be say if you no Sabi hustle, even opportunity come make you Japa, you no fit still survive. Nothing dey to dey hope on Govt. Learn skills wey go help you survive becos sometimes no be wetin pesin read for sch dey put food for table
hero member
Activity: 1190
Merit: 901
Livecasino.io
September 19, 2023, 06:24:07 PM
#7
So my question for us today as Nigerians, Should we wait or take a bold step ?.
Here is the truth both for Nigeria and in our personal lives.
Nobody is coming to save you. You have to be your own savior and messiah.
The day that man desires to spring up and take a bold step, then the universe will conspire to help with. He'll start to attract the help the he desires

You can take a bold step but how fast you run depends on the what's is pursuing you. And in this case what is pursuing the most of us is the government, the Nigeria Police, increasing food prices, high electricity prices and many other things.
full member
Activity: 162
Merit: 104
September 19, 2023, 06:00:23 PM
#6
Wait for the government they are coming maybe it will be when you might have joined your ancestors, do you think those people we called our government today are really ready to look after their citizens?
We can not make progress by folding our hands and waiting for government to come give us food in our various home rather it should a thing of challenge for you to sermon courage to think out of the box if not hunger go kill you inside were you dey now, omo go hustle oo no wait for any careless person oo
hero member
Activity: 1260
Merit: 765
Top Crypto Casino
September 19, 2023, 05:50:11 PM
#5

So my question for us today as Nigerians, Should we wait or take a bold step ?.
What the heck?

Wait for what?

You better stand up and safe yourself because no one will come and safe you,  this is not only applicable to Nigeria alone but all other part of the world,  people are beginning to pursuit after self freedom and in doing to you have to take the bold step to become financially free, because all other part of freedom still rely on finances to survive and that is why financial freedom is very important in any part of the world.

The government can't do anything about that,  because some of the economic crisis os a global crisis such as inflation and the rest of the other outcome of economic meltdown that have affected global economy.
hero member
Activity: 2660
Merit: 630
Vave.com - Crypto Casino
September 19, 2023, 05:26:55 PM
#4
You no dey clear for the wait and take a bold step wey you mention. You need to clear us make e no be say na parable you don begin use dey follow us talk. So wetin you mean by wait or take a bold step , over what?

Nigeria case no be wetin dem dey put mouth again because water don pass carry. If you want to increase electricity tariff to 40% then you go need to dey bring the light na so that person no go still dey burn gen, abi no be so? But Naija government no dey want do the right thing.
hero member
Activity: 882
Merit: 800
September 19, 2023, 05:20:26 PM
#3
So like this, some people dey wait, while others done take bold step to save themselves from this financial crisis.

So my question for us today as Nigerians, Should we wait or take a bold step ?.

Here comes another serious issues to look after, as a citizen of any country you are not expected to seat idle or fold your arms waiting for government to bring all you needs to your door steps rather move out there look for what to do and think positives about your live than seating in a place waiting so called government to come rescue you for something you know you can do more better.
There is a popular saying that keeps saying "Don't wait for what your country could do for you, think of what you could do for your country to be more better" I know this side of my post will stir up hatred but the truth be told.

We are tired of hearing government that government this because we aren't to solely depends on them between government can not offer jobs to  all her citizens to work so we our selves needs to create job opportunities for people around us then we can make our country a better place to resides, though we knew that our government aren't trying but let us not use it as a yardstick whereby you can use them for fun rather we should work our parts.

Believe me or not there were some others who made it without the aids of the governments, you are here today is a privilege for you to developed yourself more better because even the government will never give you this forum if they knew about here rather they would made available for their loves one to start glance through and enjoys all the benefits from here. So I will actually advise you to reduce your attention from governments to self development and learn skills that could reshaping your mental thinking and ways of behaviors otherwise you could be mentally affected while thinking and waiting for your government to come rescue you.

Please do not mind my post because we are all suffering and sharing pains and burden together, so the best is just move on don't wait for anyone not even your close relatives to come assists you for something you knew you could move away to sources it for yourself instead of waiting for some groups of old men that is already closed to their grave to help you do some changes in the country. Please go for skill and forget about governments, thank God you are in this forum please focused to read things that will benefits you instead of thinking of long gone people.
hero member
Activity: 672
Merit: 546
September 19, 2023, 04:30:33 PM
#2
De there they wait before you take step, If hunger wipe you nobody go tell you to take bold step you go run go take am.

We pray for a better country oneday but right now you should not wait for the government to do anything for you, the economy situation of the country is not new thing to us so by now we all should have prepared ourselves on how not to be reliant on the government. Not just the government, try not to be reliant on anyone so take the bold step and save yourself I believe one day Nigeria go better.
member
Activity: 64
Merit: 19
September 19, 2023, 04:03:34 PM
#1

Jump to: