They can't be traced how, Bitcoin isn't untraceable expect you use a mixer to increase the difficulty to trace the Bitcoin to your address. If advance hackers that stole coins from exchange can be tracked who are the Nigerian politicians that they can't be traced. Physical money is more efficient for money laundry or stealing of money than any electronic money including Bitcoin. First and last point make sense for this your topic but the second one no to get better weight because although the government been target accounts but the number small for it to make others to start converting their money to BTC.
The main reason Nigerians full for this industry na because of Inflation and profit seeking. We dey find money mainly na why many Nigerians full here and also to secure our wealths for those wey get am as Naira just dey depreciate.
Nigerians no dey use ear hear where money dey and dem no go try luck. Blogging was playing, Nigerian enter am. YouTube start and the youths enter am. Content creation (Skit makers, tiktokers and so on) we no dey take ear hear say money dey this thing and we no go try to hustle for our own luck to make the money. People wey dey Bitcoin for the money plenty pass people wey dey a for the technology and although if the government were less strict on Bitcoin in the country from the beginning we for dun get better adoption pass as we dey but the monetary benefits of Bitcoin go always dey ahead for this country for factors wey dey promote Bitcoin.