Author

Topic: Some pidgin no follow again oo (Read 58 times)

full member
Activity: 208
Merit: 125
Betunlim|Welcome Bonus 100%|Upto 1000€
May 31, 2024, 05:50:46 PM
#6
Una too get wahala…you cannot please everybody. Some people say the local board no resemble local board because say people dey use oyibo dey talk even though we been don agree before hand say na so e go be. Now you don bring another one say the pigin sef dey confuse you. I no know wetin you want make we do about this your complaint cos warri people get as them dey talk, Ph, Lagos and other places get their own way of speaking.

Abi, no be lie you talk I been don even forget say warri people dey here no wonder e dey hard me to understand some pidgin cause even when I been dey with worry person for school en tongue na, no go area if the guy dey talk and e come happen say na the first time you dey stay with am bro you no go understand any shit. But as you don make me know say different people dey here I don understand say na tribal something ( tongue issue) so I go try my best to cope and make everybody dey try put am in a way person go understand waiting them dey cap.

I am not saying that they should stop speaking pidgin. In fact Na the pidgin dey show say na we (Naija) mount here.


Though waiting op dey cap na true, e get some kind pidgin for here wey me I no dey fit understand self and some dey tire person but I can realize later say inside Naija we get different set of people I mean heterogeneous people we be say the way I dey speak my English dey different from the way dem dey speak there own because of tongue. This one wey you just talk about warri people I don experience am well well, the way warri people dey talk dey very different from the way me I dey talk and if you see them face to face when dem dey talk you go laugh tire cause dem dey funny die. I dey plead to everybody make we dey try write our pidgin well so that person no go miss better information no be say na my own pidgin good pass oo.
full member
Activity: 252
Merit: 57
Reward: 10M Sheen (Approx. 5000 BNB) Bounty
May 30, 2024, 11:38:56 AM
#5
Op to be honest with you as this our local board they like this no be everybody sabi use pidgin to write, even me self sometimes I used to manage my self before I will be able to write a post with pidgin, although we all know that we have some many languages in this country so that's why you see that sometimes the pidgin use to be different, but even as that I think their is no need for panicking because their is no how that one will write a post with pidgin that we are not going to understand what the person is saying, because a Naija man is always a Naija man.
member
Activity: 364
Merit: 89
Reward: 10M Shen (Approx. 5000 BNB) Bounty
May 30, 2024, 08:37:48 AM
#4
Una too get wahala…you cannot please everybody. Some people say the local board no resemble local board because say people dey use oyibo dey talk even though we been don agree before hand say na so e go be. Now you don bring another one say the pigin sef dey confuse you. I no know wetin you want make we do about this your complaint cos warri people get as them dey talk, Ph, Lagos and other places get their own way of speaking.

Abi, no be lie you talk I been don even forget say warri people dey here no wonder e dey hard me to understand some pidgin cause even when I been dey with worry person for school en tongue na, no go area if the guy dey talk and e come happen say na the first time you dey stay with am bro you no go understand any shit. But as you don make me know say different people dey here I don understand say na tribal something ( tongue issue) so I go try my best to cope and make everybody dey try put am in a way person go understand waiting them dey cap.

I am not saying that they should stop speaking pidgin. In fact Na the pidgin dey show say na we (Naija) mount here.
sr. member
Activity: 686
Merit: 398
May 30, 2024, 08:36:39 AM
#3
Read the one way you fit read leave the ones you no fit move to another thread, the same way we get plenty language for the country nah so we also carry they speek our pidgin the way eh go sweet us for body no body fit do pass him self, nah why even for thread way the Op use pidgin create if you no fit reply for pidgin you fit blow your grammar we go still read am, any how way pidgin be who bring mind down go read am finish eh fit just stress you more than usual but last last you go understand watin the person they talk, nah who dem call am broken English.
hero member
Activity: 1204
Merit: 802
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
May 30, 2024, 08:02:07 AM
#2
Una too get wahala…you cannot please everybody. Some people say the local board no resemble local board because say people dey use oyibo dey talk even though we been don agree before hand say na so e go be. Now you don bring another one say the pigin sef dey confuse you. I no know wetin you want make we do about this your complaint cos warri people get as them dey talk, Ph, Lagos and other places get their own way of speaking.
member
Activity: 364
Merit: 89
Reward: 10M Shen (Approx. 5000 BNB) Bounty
May 30, 2024, 07:56:42 AM
#1
My people ona good afternoon for inside this afternoon. I will like to make this very brief or  snappy, in as much as we are allowed or told to speak pidgin doesn't mean one should be  speaking it anyhow cause I have come across so many thread that the pidgin is so hard to comprehend though most of them are very informative and relevant but the pidgin will make it look scattered and irrelevant perhaps if someone can not do a post in pidgin very well I think the person should speak English at least we can manage so sorry to say. I know my pidgin is not perfect but I am trying my best and most of my my post/reply If i don't how to put Pidgin I always speak English and it will ryhme.
Jump to: