Author

Topic: Special prayer for our brother o_e_l_e_o (Leo) (Read 142 times)

hero member
Activity: 1176
Merit: 785
January 19, 2024, 06:41:06 AM
#12
So as you dey sleep pray for him mindnight and morning before you post here give am better prayer and i know say if him heal back him no go forget say we wey be 9ja pray for am him go always dey in support of anytin we go dey do for this forum so abeg pray like no tomorrow enough is enough we no fit lose another person for this forum again. Tufiakwa God forbid!

Thank you as you Pray for o_e_l_e_o (Leo)
It takes only a strong man to be told he has few days to live and yet accepting the fact with good fate, and I applaud you @ o_e_l_e_o for accepting what the future holds for you. But it pains me so dearly that we will be missing such an important person like o_e_l_e_o, both here on the forum, and general Bitcoin community at large, and on that note, I humbly wish to personally join our Nigerian family to do a 7days novena prayer on behave on you @ o_e_l_e_o to get well very soon
hero member
Activity: 882
Merit: 800

Without giving away too much personal info, I have a chronic disease. I've had this disease for a decade and have had a lot of treatment for it, but it is winning. I likely only have a few months left. And so, I bid you all farewell. I'll be spending as much of my remaining time as possible with my family. In a week or two, once this thread has run its course, I'll ask theymos to lock this account.

I have learnt a lot from many of you, and I hope many of you have learnt something from me. Although we will never meet, I would have loved to share a beer with many of you, and I hope you'll remember me fondly.

Leo

this is really heartbreaking to imagine.

I can't even start to think of what might have been going through his mind at the point of writing this most especially when it involves not just leaving the forum but having to battle a challenge that can put an end to his life.

True, I believe in prayer and I know prayer can make a lot of difference in a mans life regardless of the situation.

I will pray, let's just take out even if it us one minute and pray for healing in his life.
Na wetin make i bring de mata reach this angle bicus I know say e no easy and as it stance now e go bad say that man no dey forum wetin even make theymos com comment and, e really pain am bicus him know say that person na sole contributor to the forum.
Anytime wey him see say better poster or contributor dey leave forum e dey pain am well well so make we still trying our best to sama our prayers make our baba God take place for him place wey him dey now
sr. member
Activity: 224
Merit: 195
I feel really sorry and sad, just putting him in place of my relative, I can severely feel pains. One intriguing fact is, we keep seing him active and giving helpful replies to questions yet no one knew what him alone is going through, life can be unfair at times. We pray God serves mercy and make him hold once again, his influence on the forum can be greatly appreciated.

sr. member
Activity: 420
Merit: 253
Is not really easy to endure a sickness or disease for a very long time because at some point you will feel like giving up, I can really relate to what's going through the mind of this great legendary now because I've also found myself in a situation where I left my fate in the hand of my creator as I shed tears of no hope but yet God restored my health and made me to understand that there is still hope to the hopeless. Despite whatever situation we find ourselves, we didn't create ourselves as sometimes in life, miracle can occur in other for humans to know that God is actually in existence and nothing is hard for him to do.
member
Activity: 66
Merit: 5
Eloncoin.org - Mars, here we come!
in as much as I no be churchy person but anything wey concern death dey traumatize me because of the kind thing we I don experience. for the man case wey say him know the date wey him go die I pity am Sha and I still believe say  baba God fit turn the hand of things to the right way make him no die again.

As you suggest prayer I me personally go pray but I don't know for others and any how, any how we go still miss the man sha especially those of una wey dey technical boards go miss am pass. May God revive him Sha.
sr. member
Activity: 434
Merit: 265
WOLFBET.COM - Exclusive VIP Rewards
I felt pity while reading the post he made yesterday and the replies was something else, leo is a good guy even if we haven't get in touch before, with the king if replies on that post I already know he's a good guy.
@leo we are all yiur fans and we all pray to God for you to get well sooner than later. OP you have done absolutely well to bring up this thread to this board.
sr. member
Activity: 476
Merit: 337
Omor this one touch me to hear am say o_e_l_e_o (a.k.a @Leo) won hang leg for this forum, although em done already talk am say nah illness won make drop forum but for me I feel am say maybe if em well em go come back.
But if at all, everything dey for baba God hand, but now I really support am make em go dey with em families untill em well.
sr. member
Activity: 504
Merit: 268
DGbet.fun - Crypto Sportsbook
Op you don try, and God bless you for the reminder of who we are in Christ. Are prayers they go long wey, because we get a living God wey dey answer prayers. I no too know am because me and em never too come across each other but, I know plenty forum member wey get good testimonies about Mr Leo. And only em merits sef go tell you say em na good contributor for this forum, na only legends they get that kind amount of merits. The first death case wey I hear pain me because na person wey been dey help keep the forum clean from spam posters and plagiarists. Now another stronge forum contributor wan go join the first one.  Abeg make we try our best to pray for am, nothing wey God no go fit do.
legendary
Activity: 2184
Merit: 1302
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
The matter dey very sad to say the least, since the post drop everybody for the forum just dey very sad because we are about to lose person wey don contribute a lot to the development of this forum, Leo dey very knowledgeable for anything wey concern Bitcoin and na real asset for this forum. Having said that, i think say we suppose respect his privacy at this very time, e dey very important.
full member
Activity: 490
Merit: 225

Without giving away too much personal info, I have a chronic disease. I've had this disease for a decade and have had a lot of treatment for it, but it is winning. I likely only have a few months left. And so, I bid you all farewell. I'll be spending as much of my remaining time as possible with my family. In a week or two, once this thread has run its course, I'll ask theymos to lock this account.

I have learnt a lot from many of you, and I hope many of you have learnt something from me. Although we will never meet, I would have loved to share a beer with many of you, and I hope you'll remember me fondly.

Leo

this is really heartbreaking to imagine.

I can't even start to think of what might have been going through his mind at the point of writing this most especially when it involves not just leaving the forum but having to battle a challenge that can put an end to his life.

True, I believe in prayer and I know prayer can make a lot of difference in a mans life regardless of the situation.

I will pray, let's just take out even if it us one minute and pray for healing in his life.
sr. member
Activity: 602
Merit: 260
Ma nah true you talk sha when I see the post at first I was just tired and weak couldn't comment or say a thing due to the shock though I never to spend too much time for this forum. but I always dey see his doings how e tey dey access alot of user way they face any technical issues about bitcoin. And e tey dey encourage most newbie to study more.

Even though many of unah go think sey even though we pray nor thing go still change. But still there's no harm in trying just imagine what his passing through now may if nah this prayer be the way make we just tey try tey assist am like the wey e duh tey assist lot of people. @SmartGold01 is nice of you to bring something like this up.
hero member
Activity: 882
Merit: 800
Without giving away too much personal info, I have a chronic disease. I've had this disease for a decade and have had a lot of treatment for it, but it is winning. I likely only have a few months left. And so, I bid you all farewell. I'll be spending as much of my remaining time as possible with my family. In a week or two, once this thread has run its course, I'll ask theymos to lock this account.

I have learnt a lot from many of you, and I hope many of you have learnt something from me. Although we will never meet, I would have loved to share a beer with many of you, and I hope you'll remember me fondly.

Leo

Above na wetin him talk but as e be I know say we wey from Nigeria we believe in prayers even though doctor don give time for this world to live or leave we still need to help am pray, I no sure say him don give me merit before but i dey come across him post and e dey help to me and to entire forum. Him na ogbonge poster for technical board bitcoin support section place and him cun get doings for the forum and him don help lot of people including our 9ja brothers, I go really like every one of us from Africa precisely 9ja to use at least 2 days plus to pray for our brother o_e_l_e_o (LEO).

Me don already start my own yesterday wey i read this post tears comot for my eyes well well bicus anytime i come across person dey leave this forum or dey lose him entire life e dey always bleed my heart because i know say one day surely person go also leave this forum just as them dey leave, even as that we supose feel for am because imagine say you just stay one night or the whole day you no eat Eba (garri) you no go fit stay except for those people wey no dey like to eat Eba be it (Garri or fufu) you no go rest for one day, so i go like us to use this moment take pray for our o_e_l_e_o make our God see am true.

If any dead organ dey find missing make our God create new organs give am to heal am back for him to come back here to share knowledge with us, I know say our prayers dey work so from now till Sunday abeg no skip a day without praying for o_e_l_e_o. As we dey here all of us na one family even though say him from Abroad e no mean anytin, so we na one body inside bitcointalk and anytin wey affect anybody e affect everybody including you and me na wetin make i bring this post come here so that we go get special time to pray for am from now till Sunday, so as you dey sleep pray for him mindnight and morning before you post here give am better prayer and i know say if him heal back him no go forget say we wey be 9ja pray for am him go always dey in support of anytin we go dey do for this forum so abeg pray like no tomorrow enough is enough we no fit lose another person for this forum again. Tufiakwa God forbid!

Thank you as you Pray for o_e_l_e_o (Leo)
Jump to: