Author

Topic: Starlink is officially active in Nigeria. (Read 101 times)

legendary
Activity: 1456
Merit: 1108
Top-tier crypto casino and sportsbook
February 06, 2023, 01:53:39 PM
#6
The internet in Nigeria will witness a new dimension of internet service, as spacex the parent company of starlink officially announced the launching of their satellite service in Nigeria.
If only the banks in Nigeria with their regular network challenges will choose to start using SpaceX instead of our regular network providers wey dey dey very unreliable and dey make people curse them. It will solve the regular network challenges that they have because bank matter dey taya person well well. Regardless of the price, banks for this we country go fit afford am unto all the unnecessary charges dem dey take from out account, the money na leanest. 
sr. member
Activity: 658
Merit: 441
January 31, 2023, 06:44:36 PM
#5
Competition. Increase in quality service. These ones na some of the good thing wey starlink thingy go bring for we contri. From wetini read, e be like say the thing dey expensive for common man o. Like the people wey fit benefit now na people wey hold better bar because 19k per month nor be moimoi o. And also from wetin I understand, e go still take some time before we fit use am for our mobile devices.
$43 at N740 should be N31,820. Even if it is 50k it is still going to worth it if you're opting for quality. Another good news is that it's going to bring competition to the industry as most of the internet service providers charge outrageous fees for their poor services. Starlink is not just going to be a competitor, but a pacesetter.

Bro the thing dey expensive for buying stage, but if you buy am over hundred persons fit connect to ram.
Baba na to buy better thing get peace of mind. D one wey we dey use for my place of work we dey pay 25k monthly, if network wan worry like this emm u go cry.
sr. member
Activity: 700
Merit: 270
January 31, 2023, 03:49:50 PM
#4
Competition. Increase in quality service. These ones na some of the good thing wey starlink thingy go bring for we contri. From wetini read, e be like say the thing dey expensive for common man o. Like the people wey fit benefit now na people wey hold better bar because 19k per month nor be moimoi o. And also from wetin I understand, e go still take some time before we fit use am for our mobile devices.

Bro the thing dey expensive for buying stage, but if you buy am over hundred persons fit connect to ram.
hero member
Activity: 1036
Merit: 674
January 31, 2023, 03:49:22 PM
#3
U knw one tin wa dey tire me, na dis global market way dem dey call us. E dey always giv me d impression say, dem jst wa dey reap us on a steady nd e dey swt us 4 bodi. Na wen we cef go dey produce nd do Nigeria. Dis no really b at d Elon somtin o bt, we nid somtin way go b our own, e go dey work 4 our nation nd Ord nations go lik import am or get d service too nd not jst 2 d send raw materials commot 4 we naija, only 2 buy am bck as finished product.

Competition. Increase in quality service. These ones na some of the good thing wey starlink thingy go bring for we contri. From wetini read, e be like say the thing dey expensive for common man o. Like the people wey fit benefit now na people wey hold better bar because 19k per month nor be moimoi o. And also from wetin I understand, e go still take some time before we fit use am for our mobile devices.
I no dey see any plenty competition 4 here o. D least dem go fit do na 2 improv dere services nd dat na MTN. Glo way jst lik advert plenty nd dem no dey get network.

Anyway, I try read watin dey dere nd dat #19k way u put eh, e pass o. Na $43 I dey see dere nd dat na lik #32k monthly sub. E high no b small my broda.
hero member
Activity: 1120
Merit: 887
Livecasino.io
January 31, 2023, 02:47:46 PM
#2
Competition. Increase in quality service. These ones na some of the good thing wey starlink thingy go bring for we contri. From wetini read, e be like say the thing dey expensive for common man o. Like the people wey fit benefit now na people wey hold better bar because 19k per month nor be moimoi o. And also from wetin I understand, e go still take some time before we fit use am for our mobile devices.
sr. member
Activity: 700
Merit: 270
January 31, 2023, 11:58:31 AM
#1
Omo elon musk satellite don enter we country oh.

The internet in Nigeria will witness a new dimension of internet service, as spacex the parent company of starlink officially announced the launching of their satellite service in Nigeria.

The minister of communication and digital economy Isa pantami described it a great achievement.

The current network provider in Nigeria will be given a run for their money, as starlink monthly subscription of 43 dollar which is about 19 or 20k a month, gives you unlimited internet service.

https://gazettengr.com/elon-musks-satellite-service-starlink-now-active-in-nigeria/
Jump to: