By my own interpretation now with within them dey talk, e mean say no more national lottery parol again and say federal government don comot hand on top lottery matter, now e don enter state hand to organize or regulate on lottery.
Although I no sabi the gbege wey make the matter enter court in the first place but wetin we think about this lottery judgement. Me I no kukuma know whether that lottery thing still dey active self.
So wetin we see for the matter?
And then, does it mean say federal government hand don comot from taxing game companies...
https://punchng.com/just-in-supreme-court-nullifies-national-lottery-act/