Author

Topic: Talented artist in Nigeria (Read 127 times)

sr. member
Activity: 504
Merit: 268
DGbet.fun - Crypto Sportsbook
February 01, 2024, 05:35:25 AM
#4
Ogah this your topic too off abeg how you go tell me say you sit down to think of post then na this kind rubbish come enter your head, we don dey talk since make newbie nor they post off topic and you dey here dey create this kind of thread, why una sef dey behave like this, we dey try keep the local board in a good condition, una go just come dey spoil things for people. Ogah if you know wattin good for you, just lock this thread before them knack you tag, meaning say your account don go be that.

I no mean to dey this hash but na the kind of things wey una dey do naim dey make me vex, how this kind topic wan take help the growth of this forum, just tell me? Make una dey try read other higher ranked member post to see how them take grow and get merit than to dey post all this kind topic wey no get single quality for inside.
member
Activity: 66
Merit: 5
Eloncoin.org - Mars, here we come!
February 01, 2024, 05:33:15 AM
#3
Hey buddy!

I don't know who brought to Bitcointalk forum but the person must have told you about the rules. I will have to report this post a shit post to a senior colleagues where you will be tagged for shit posting but I will like this to be your one and only warning never to make irrelevant posts in this local board or the forum at large.

Here are the does and don't of the forum that you must read.
Unofficial list of (official) Bitcointalk.org rules, guidelines, FAQ

Here is also the local board rules.
[Rules] Unofficial General Guidelines For Posting( Na de koko dem)

Bitcointalk forum na where them dey discuss things about Bitcoin not Nigeria issues or social media nonsense.
sr. member
Activity: 266
Merit: 205
February 01, 2024, 05:31:28 AM
#2
Oga I know say you really dy new here, that's why you need to do ur own research first or person wey bring you come this forum sopos tell you one or two concerning what to post and what not to post, abi any musician dy for this forum wey I no know about?
As a newbie try to read more expecially the rules, so that you no go fall any law, abeg na for ur own good, no feel say I dy attack you, because I know say you no know, but read the rules of the forum first, cos e go help you a lot, and if you wan grow fast for the forum na to do more reading now concerning Bitcoin related topics, so that you go learn fast and you go also get wetin to talk self  for another board outside this our local board because wetin I don observe since I dy here is that some people no get anything to post about outside naija board, just help urself and may God bless you.
newbie
Activity: 5
Merit: 2
February 01, 2024, 05:00:30 AM
#1
While talking about talented artist in Nigeria we should not be calling people like shallipopi or zazu because there is different between grace and talent even many artists out there that are singing rubbish
If you look well you will see those ones are Grace and that's why i said grace is different from talent

Then if you want to talk about people that are talented in music industry you call people like omah lay, m.i abege, wizkid, burna boy, davido, rema, tems, fireboy, olamide and the rest of them.
Jump to: