There are so many other local items and assets that experience such change at price at different times of the year
The purpose of this thread is to identify and analyze those items and assets we can buy at the point of it decrease in price and hodl them till they experience a price increase and then we can sell them so that way, our knowledge on holding bitcoin becomes also very useful in another area of our daily lives.
Nobi here you go get that information well as most of us no get that information but na to enter market and find those wey dey into those businesses and dem go show you way. There are alot of things that are profitable to buy when it isn't the festival period yet and when December come you go begin sell them for better profits. One of those things na to sell festive decorations that are use for Christmas and New year but you need dey sure by doing your research properly so you no go buy design wey dun dey outdated although e get some designa wey be say no matter which new design come dey always be part of the Christmas design so you go buy dem when dem no cost and sell dem costly doing the Christmas period.
You fit also buy rice or fowl and train dem for the Christmas. When no be Christmas dis things no dey cost like dat but immediately Christmas reach dem go begin cost due to their high demand. Anything though wey you wan use the Hodling strategy take run, make sure you dun do research wella because na one of the things wey dey make business dey successful be dat (correct research).
Bitcoin investment is very much far from what you are trying to say. I know that you are trying to narrow your story to bitcoin but they are of different categories. You hodle bitcoin in a secure place (wallet) where the fear of fire outbreak, arm robbering and the fear of the unknown is not found. Those business men use the profit from the business to buy food stuff and eat so if they hodle for a long time, their survival is at stake.
They're not entirely different, the concept of Hodling can be applied the same to all businesses dat it favors or assets. When you hold your Bitcoin, you have to protect it securely and you fit still do the same to the goods wey you buy and obviously oil no be perishable goods wey go spoil and bring you loses. Clothes too no be perishable goods but the disadvantages wey dey here na say you fit buy clothes earlier but by December dem dun go out of style and those na the risk you have to consider before trying to hodl cloths. When you HODL you need get other sources of business wey go sustain you and same apply for Bitcoin and other business or assets wey you fit hodl to make profits. This topic isn't a bad one, because I sabi people wey dey do this holding business things and making it but it mostly works for things wey no dey perishable and can't go out of style.