Author

Topic: The Completion of My House Project, a testimony of faith and perseverance (Read 149 times)

sr. member
Activity: 1316
Merit: 379
Fully Regulated Crypto Casino
This one really enter eye wella. Abeg me self wan ask you so that you go dey mind how you go post things around because here na one kind place way be say ones you F them go bring am out carry am come hold against you.
So if you dey post always remember say you don do something like that before you go post another thing like one of our brother wey be Uche whatever, him don f I no know weda him still dey active.
Mate wetin you cap na true o. One of our colleague here sef dey face the same matter o. After the paddi man don make him own post for house and farm completion, Omo see attack. Dem rush the niga like inkita wey dey bark so tey dem nak am akpako for him account say him too lie. Omo as i see am I no fit shout na so I just dey look the paddi man profile. I sorry am because dem don cast him mata here be dat o. So every o man gats be careful o. No be smiling things o.
That matter different form this one, we know wetin those people wey dey post all those bitcoin achievements dey find. That update don cast, area nor won use eye see am again anybody wey go do ITK carry that leg come again go take anything wey he see. I talk say OP own case dey different because he nor mention bitcoin for the post na just normal celebration with him people he just do. E good as una remind am of kasala wey don burst before so make everybody wise. Anything you post for this forum nor dey disappear even if you delete am, one bot don scrape am keep one side.
I swear here no be were to joke oo, na so I dey always tell people most especially those wey follow my legs to be very careful. Even though to send BTC give my fellow person here I no gree again or to help person sell then the person send give you am na serious problems for here because people wey dey here no wan carry eyes see say one wallet send BTC or BNB to another wallet here them go tag you instantly forgotten say we country no be everybody smart to dey trade by them selves so e go required you wey teach them to help trade.

But immediately them see am all the accounts go get ban and tag say na alt account, na wetin make most of my people wey I carry come here don leave the forum unto say some don ban while some vex leave the forum for people wey no want others to survive. If na me I go say make everybody know wetin him dey post oo because you fit collect anytime any moment without mercey oo.
hero member
Activity: 1148
Merit: 555
This one really enter eye wella. Abeg me self wan ask you so that you go dey mind how you go post things around because here na one kind place way be say ones you F them go bring am out carry am come hold against you.
So if you dey post always remember say you don do something like that before you go post another thing like one of our brother wey be Uche whatever, him don f I no know weda him still dey active.
Mate wetin you cap na true o. One of our colleague here sef dey face the same matter o. After the paddi man don make him own post for house and farm completion, Omo see attack. Dem rush the niga like inkita wey dey bark so tey dem nak am akpako for him account say him too lie. Omo as i see am I no fit shout na so I just dey look the paddi man profile. I sorry am because dem don cast him mata here be dat o. So every o man gats be careful o. No be smiling things o.
That matter different form this one, we know wetin those people wey dey post all those bitcoin achievements dey find. That update don cast, area nor won use eye see am again anybody wey go do ITK carry that leg come again go take anything wey he see. I talk say OP own case dey different because he nor mention bitcoin for the post na just normal celebration with him people he just do. E good as una remind am of kasala wey don burst before so make everybody wise. Anything you post for this forum nor dey disappear even if you delete am, one bot don scrape am keep one side.
sr. member
Activity: 728
Merit: 421
This one really enter eye wella. Abeg me self wan ask you so that you go dey mind how you go post things around because here na one kind place way be say ones you F them go bring am out carry am come hold against you.
So if you dey post always remember say you don do something like that before you go post another thing like one of our brother wey be Uche whatever, him don f I no know weda him still dey active.
Mate wetin you cap na true o. One of our colleague here sef dey face the same matter o. After the paddi man don make him own post for house and farm completion, Omo see attack. Dem rush the niga like inkita wey dey bark so tey dem nak am akpako for him account say him too lie. Omo as i see am I no fit shout na so I just dey look the paddi man profile. I sorry am because dem don cast him mata here be dat o. So every o man gats be careful o. No be smiling things o.
full member
Activity: 1414
Merit: 236
Catalog Websites
Congratulations OP, you have achieved something your generation will live to celebrate because there are many people dat will achieved dis  kind of money from BTC and spend it on gambling without achieving anything good at the end. Based on what u have showcased here will make many people to be more serious with their life and BTC investment, so that they will have something reasonable to earn that will make others people to celebrate them. I believe, d God dat done dis one will still do more for you and we too because dis is every one heart desire but with time it will surely come to pass.
sr. member
Activity: 1316
Merit: 379
Fully Regulated Crypto Casino
This one really enter eye wella. Abeg me self wan ask you so that you go dey mind how you go post things around because here na one kind place way be say ones you F them go bring am out carry am come hold against you.
So if you dey post always remember say you don do something like that before you go post another thing like one of our brother wey be Uche whatever, him don f I no know weda him still dey active.
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Congratulations mate!
Well, it is good seeing that our brother among us has something good to show his people and to also encourage us to put God and Faith first, because I know that many of us here have the dream of getting their own dream House but due to one challenge or other they might not put on that light shining on their side instead may decides to abandon it for another thing.

Those who truly trust and believe in God for whatever they are doing always ends up with a high praise because it can only be HIM. I will like to say you should accept my condolences for the death of your granny and may her soul rest in perfect peace. I believe one day everyone must testify the good works of God in their lives.
hero member
Activity: 1190
Merit: 802
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Congratulations, this is the kind of accomplishment we pray to have at a young age. I’m happy for you, keep grinding because the sky is your limit.

But, to be honest, Op, I don't like the idea of coming to the forum to brag about your accomplishments. Before we all discovered this forum, we were all doing things and nothing happened to us even when we didn't announce it to the world.

I don’t see it as a form of bragging, I believe OP did this with a open mind and was only excited to share with his brothers and sisters. I don’t think OP is at any risk because his bitcointalk account is not connected to his real life identity. I have seen others make similar posts in general board without any problem, I prefer to see such threads that are peculiar to us in our local board.
sr. member
Activity: 728
Merit: 421
This is worth celebrating. With the situation of things in the county, you were determined to achieving this laudable project. You have done really great OP. This is the dream of every parents for their children. I know your parents would be very much happy with joy all over their hearts singing and praising God for the achievement so far.

You have done well OP by putting smiles on the face of your parents.

My brother go do thanksgiving for church and make sure say you dedicate the house to baba God to take control as I see say you be strong Christan.

Once again congratulations to you mate. It is the Lord's doings and it is marvelous in our eyes.
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
Congratulations OP. Any peso wey d build house now, talk more of completing at this time wey things d hard and d too expensive, dey need to give that peso big hand shake because sae em no d easy to build house from its foundation to its completion.

I remember then when my parents d build our house years back, people d laugh at us by calling our house, one year, one block. Funny enough them no know sae as we d build am one year one block na so the house the go slow and steady to em finish. As we come build our house finish and pack inside am. Who d talk about the one year, one block again? No body. Na so life dey. People wey see result.

Having said that, wetin I wan talk be sae, thank God you were able to push it through towards the end of your building project despite sae you losing your grandmother and other family responsibility wey you d solve. No be everybody go fit get the kind grace to finish up a gigantic building like yours to d end. Na why I d sae big congratulation to you because em no d easy mancha.
hero member
Activity: 700
Merit: 541
Bitcoin Casino Est. 2013
Op congratulations to you on your achievement it's nice seeing people achieve something tangible and in your case a house.

But, to be honest, Op, I don't like the idea of coming to the forum to brag about your accomplishments. Before we all discovered this forum, we were all doing things and nothing happened to us even when we didn't announce it to the world.
I get the impression that excitement is a driving force here, but I prefer the low-key approach, and aside from that, I've seen several cases where a user made an announcement that drew attention to himself and later got banned after some unacceptable activities were discovered in the user's history; I'm not saying this would happen, but it's better to be cautious when doing things in a forum that's filled with different people with different believes, just to be on the safer side.

Once again Op, congratulations to you.
sr. member
Activity: 336
Merit: 365
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
It fills my heart, with great joy and gratitude as I write this post to share a significant milestone in my life.with the blessings and guidance of the Lord almighty, I have I have successfully completed my house project. This achievement is a testament to the power of faith, perseverance, and the unwavering support of my loved ones.
By virtue of this forum, and by virtue of where we come from, that has made us brothers & sisters, so on that note, I wish to celebrate with you & congratulate you on the successful completion of this your gigantic project wey you just do the finishing touches, because true true, eh no easy, and yet you were able to persevere, sacrifice and today this has been made a reality. But I dey sure this one no be Bitcoin money be this oh, because by virtue of your account, I dey sure say you never earn a penny for this forum. So on that note, I no get silver nor gold, but the little advise I go like to say be say make you please no give up, because the same energy wey you carry build your house, make you apply am also for this forum, and I bet you the future go better for you.

So once again, congrats

Thank you my brother, God will bless you too for your good words
hero member
Activity: 1176
Merit: 785

In 2018, I embarked on a journey to build my dream home. It all began when I acquired a plot of land and started the construction process. Along the way I encountered numerous challenges and obstacles.

 The loss of my dear grandmother weighed heavily on my heart, and as the first son of my parents, I had additional responsibilities that put my project on hold. Despite these setbacks I never lost faith. I knew deep within my soul that God had a plan for me and I remained positive in my determination to see my house project through to completion.  April of this year marked a turning point in my life as I proudly rounded up the final touches and officially completed my house. It is a moment filled with overwhelming joy, gratitude, and a profound sense of accomplishment. I give all glory, to God for his grace  blessings bestowed upon me.

I would like to take this opportunity to encourage each and every one of you to continue believing in God's divine plan for your lives. with the current situation of the country I know everything is not going as most of us had planned. but Whether you earn through your jobs, business ventures, or even cryptocurrencies like Bitcoin, I urge you to exercise patience and trust in God. Time and again, I have witnessed how perseverance and faith can help us achieve our goals and exceed our expectations.

I extend my appreciation to this our community here on Bitcointalk, where I can also share this personal milestone. May our shared experiences inspire and uplift one another as we navigate through life's challenges and pursue our dreams.

Jump to: