Author

Topic: The higher numbers of alt coin (Read 124 times)

sr. member
Activity: 602
Merit: 260
March 05, 2024, 04:53:22 PM
#6
My country people, ona good morning, today I wan talk about alt coin and the rate  at which e dy increase in numbers everyday, and we all know that almost all of them na scam.

Well you get point for there regards say altcoins na altcoins but no be all be scam but the thing be say person need to dey careful and DYOR so that you go take the blame and regret by yourself incase say anything go wrong. No doubt say some altcoins too dey wey go do well for this bull season both old altcoins and new ones but na make person fit sabi the one wey go blow.  One thing for sure be say altcoins too go follow for cash out this season with the way things don begin happen, like I don see some dey already dey waka follow btc like dogecoin (not a financial advise anyway) but then some altcoins too go come market as dem no really put body for the market last bull run.

 especially to our newbie leave alt coin alone and invest only on Bitcoin to be at the safer side.

Yeah because dem be green horn and dem never sabi wetin dey sup, dem fit just hang on with the popular coins for now. It is risky to just dey buy coin because dem cheap because when hodlers go pull the rug dem no go know and the coin go become useless with dem.
Well you're right that not all that's scam, but most of them nah scan expecially the new ones. Promoting it with their promising Twitter community. Deceiving those wey not to get Idea about this space. If you dey enta Twitter well well to followup with any cryptocurrencies latest updates, you go encounter many . You go see some even going further putting price prediction of their project and at the end nah pump and dump the coin be . Nothing like investing in bitcoin wey go ensure you peace of mind. Gently accumulate with DCA strategies and other suitable strategy for your accumulation.
hero member
Activity: 2660
Merit: 630
Vave.com - Crypto Casino
March 05, 2024, 03:38:34 AM
#5
My country people, ona good morning, today I wan talk about alt coin and the rate  at which e dy increase in numbers everyday, and we all know that almost all of them na scam.

Well you get point for there regards say altcoins na altcoins but no be all be scam but the thing be say person need to dey careful and DYOR so that you go take the blame and regret by yourself incase say anything go wrong. No doubt say some altcoins too dey wey go do well for this bull season both old altcoins and new ones but na make person fit sabi the one wey go blow.  One thing for sure be say altcoins too go follow for cash out this season with the way things don begin happen, like I don see some dey already dey waka follow btc like dogecoin (not a financial advise anyway) but then some altcoins too go come market as dem no really put body for the market last bull run.

 especially to our newbie leave alt coin alone and invest only on Bitcoin to be at the safer side.

Yeah because dem be green horn and dem never sabi wetin dey sup, dem fit just hang on with the popular coins for now. It is risky to just dey buy coin because dem cheap because when hodlers go pull the rug dem no go know and the coin go become useless with dem.
full member
Activity: 364
Merit: 158
March 05, 2024, 02:53:05 AM
#4
My country people, ona good morning, today I wan talk about alt coin and the rate  at which e dy increase in numbers everyday, and we all know that almost all of them na scam.

If we look at the market now, them dy launch alt coin everyday and almost all of them na scam project, all this things dy happen because na bull run year we dy, abeg, especially to our newbie leave alt coin alone and invest only on Bitcoin to be at the safer side.

Even though say you really dy stubborn say you must invest in an alt, make e be enthereum, but to me,  I dy focus more on the real deal during this bull run, wey be Bitcoin, to be on a safer side.
This is the main reason they are called alts. They can never be like bitcoin instead they will forever keep trying to copy and steal the patter at which bitcoin operates. Altcoins shouldn't be given much attention, if we believe that we can be very successful if we invest in cryptocurrency  then Bitcoin should be the main step to achieving it by investing 80% to it. That is if we decide we do not want to put all our eggs in one basket that is why we  did not invest the entire 100%, then 20% can be put into altcoin as an alternative to the success.
sr. member
Activity: 700
Merit: 470
Hope Jeremiah 17vs7
March 04, 2024, 05:33:59 AM
#3
    Wettin you talk na true normally e dey tempting to dey see all this altcoin them dey pump with btc expecially as btc dey increase with like %5 naso the altcoin dey grow by %50 to %70, one funny thing be say when the dump dey come, e no dey give warning sign o. You go just see say e don drop by %35 to %50 at once and e fit no go up anytime soon because e go Must surely take time to recover. But btc no dey drop anyhow compeard to altcoin. Make we just dey careful expecially those top gainers for any exchange, them dey carry temptation of massive pump, if you try go put your money, na sorry be your name.ake we just dey careful na good advice you carry come so.
    Creating cryptocurrency as become pretty easy for developers and so open doors for anyone to create shit and scam coins/tokens especially on Ethereum, binance, polygon and Solana Blockchain and now BRC-20 will be added to this list. The bull is on now but after halving things will get started properly and the rate by which these scam and shitcoins will increase tremendously especially if any meme coins do *20+ which is inevitable this time again and after that out of FOMO alot on it or other meme coins from which likely they will be at lost in the end.

    One of the scam that will pop out more again is the Rug pull scam, whereby dev team or coin owners will create a coin/token and find ways of marketing it probably through social media influencers or other means by which investors will be move to invest in their coin and then use various schemes to liquidate investors and then steal their moneys. They use :
    Defi scam :
    This is when a scammer programs a crypto token's underlying smart contract to pull the rug out from under investors. Which includes :
    • honeypot: investors are prevented from withdrawing their token from their wallet and they face not just losing the token but also the scammers getting their transaction fees
    • Hidden mints: allow developers to create unlimited new tokens for themselves
    • Fake ownership renunciations: this allows the scammers to have control of investors tokens

    Exit scam:
    This is when a scammer aggressively promotes a token before pulling the rug out from under investors. Example include:
    • Create misleading marketing websites
    • Announce partnerships that do not exist
    • Give themselves token allocations well beyond what they claim to own in public
    • Engage in wash trading to manipulate their token’s price or volume
    • Use bots to give positive feedback about the token on platforms like Twitter, Discord, Reddit, Signal, and Telegram

    Source: https://www.soliduslabs.com/post/rug-pull-crypto-scams[/li[/list]
    sr. member
    Activity: 434
    Merit: 275
    Enjoy 500% bonus + 70 FS
    March 04, 2024, 03:42:12 AM
    #2
    Wettin you talk na true normally e dey tempting to dey see all this altcoin them dey pump with btc expecially as btc dey increase with like %5 naso the altcoin dey grow by %50 to %70, one funny thing be say when the dump dey come, e no dey give warning sign o. You go just see say e don drop by %35 to %50 at once and e fit no go up anytime soon because e go Must surely take time to recover. But btc no dey drop anyhow compeard to altcoin. Make we just dey careful expecially those top gainers for any exchange, them dey carry temptation of massive pump, if you try go put your money, na sorry be your name.ake we just dey careful na good advice you carry come so.
    sr. member
    Activity: 266
    Merit: 205
    March 04, 2024, 01:50:40 AM
    #1

    Jump to: