Author

Topic: The internet and crypto (Read 330 times)

member
Activity: 406
Merit: 84
Eloncoin.org - Mars, here we come!
April 07, 2024, 04:10:35 AM
#35
I dey surprise say I dey see dis post for di first time, so make I chuk mouth for di tori. Di world don move maybe at a slower paste but e dey move. Few years ago for 9ja, pipo no dey accept transfer when you buy something but right now di parade don change, everybody dey accept transfer. So anybody wey still dey look crypto as scam dey sleep on top bicycle and in few years to come adoption rate go increase and if you hodl or invest in beta coins e go jellof for you. Na plenti naysayers label Bitcoin as scam, 15 years afta look wia Bitcoin dey.
Bitcoin na there the money you dey look for dey, just exercise patient and invest for longterm, you self go shock for the kind big profits you go pull out. All I will say is, our beloved country don de follow for the transformation of the modern day world wey include advanced modern technology wey dey gradually substitute the energy of humans. We just de enjoy the new world and I go advise anybody wey still de behind to try and make things possible, because everything's starts with a single bold steps.
sr. member
Activity: 504
Merit: 421
Top Crypto Casino
April 06, 2024, 06:03:57 PM
#34
I dey surprise say I dey see dis post for di first time, so make I chuk mouth for di tori. Di world don move maybe at a slower paste but e dey move. Few years ago for 9ja, pipo no dey accept transfer when you buy something but right now di parade don change, everybody dey accept transfer. So anybody wey still dey look crypto as scam dey sleep on top bicycle and in few years to come adoption rate go increase and if you hodl or invest in beta coins e go jellof for you. Na plenti naysayers label Bitcoin as scam, 15 years afta look wia Bitcoin dey.
full member
Activity: 770
Merit: 180
Eloncoin.org - Mars, here we come!
April 05, 2024, 07:05:02 PM
#33
Years back(21 years ago), a fella wrote something about the internet in a newspaper, stating on how the internet go be a fad as people go give up on am.
Picture and link below:

https://regia-marinho.medium.com/internet-may-be-just-a-passing-fad-the-newspaper-said-21-years-ago-153aae2e0c2f

Here we are today, year's later, the internet making people millionaires, of people wey d engaging on am in diverse  ways. The same thing the apply for where crypto dey. People still d call crypto scam, d no wan believe on am or have anything to do am. In years to come, na so wey go d hear the laugh people wey d call crypto scam.

Time will tell, to every better thing wey person d do. You won't see the result fast but believe me, it will happen someday with your head up straight hoping for the best to come.

My advice na for peso to keep investing in crypto and don't give up on am because someday em go make you millionaire. This go be second wave of crypto wey go make people millionaires. The first wave happens in 2021 which I believe sae, many people miss am because of sae dem no believe in crypto or dem no hear of am
I been sincerely reason in line with this post wey I just see now  this evening and watin I been reason be say, e don get many many innovation wey don land, but people and even government go first criticize and castigate the idea until small small Dem go accept am. So why me I no go follow watin I see light for and understand to the point wey I fit earn and invest in, until I see otherwise?

We know how the government these days dey fight crypto currency and the truth just be say na the initial gra gra wey Dem suppose do before Dem go finally regulate am and accept am as means of payment for transactions and as a boost to aid the macro economy in the effort for growth.
As Naija dey upgrade network na so more initiatives wey require good internet connection go dey flood our market. But I thankGod say light no dey reliant on internet to work, if not e for get as e be without being a part of the crypto currency world.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
April 05, 2024, 04:06:37 PM
#32
Cryptocurrency been dey since but di knowledge nai never reach dat side. Even Bible sef talk am say nobody go do new things and everything dey on existential. Na for us to discover am. And in this present day people dey talk say money wey dey internet e plenty pass any other course of study. If to say internet no dey like this we for no know where we for dey because crime for like normal business wey be like some theorist tok am shey di strong people nai dey survive.

Internet don help the jobless people get job and di hopeless have hope. Bitcoin don create millionaires and billionaires in the world.
full member
Activity: 266
Merit: 140
April 05, 2024, 11:51:30 AM
#31
The world-wide internet has helped a lot of people's because something's that we can do before and takes us some months or weeks, but the Internet can run it for an hours and it's very fast, like electricity. Honestly, the Internet has made everything so easy and also made people's lives wiser. The internet has provided so many things for people's, some of which have ever earned money. I can say that almost all of people's have turned the Internet into their office since it is true that some people survive. If that should be the case that the internet is no more exiting again tomorrow, it will not be an easy thing to happen. Some of the things that most people are doing are true technology that they can have access to it. 
member
Activity: 154
Merit: 33
Eloncoin.org - Mars, here we come!
April 05, 2024, 11:18:16 AM
#30
The range of internet is the engagement of advanced world we lives today so there's no possible reason on why the internet can be faded. Even in the real World the internet is the governor of lives because it has the potentials to determine a long mile of the future that we humans had no knowledge about such as the AI's. And without the exploitation of the internet invoke the advanced technologies that has been unveiled til this days wouldn't has been position to come to reality and as much more is expected, so much the internet features will also advance to provide utilities beyond human capacities.

It's not also right to laugh anyone in doubt about bitcoin. This is something monetary in concerned here so everyone would always have their choice to make on how they can gain their incomes and how they'd spend their monies.
Let's be assured that bitcoin doesn't portray the tendencies of subduing the Fiats by whipping it off from the surface of the world when we talks about financial transactions and if it does, that'd had been something laughable to them that doubts bitcoin because before their awareness the dominance of bitcoin must had switched over in replay of the fiats for transaction payments. But as it stance since it's impossible, let's just say there'd be time when those who doubted bitcoin will regret ever doubting the inventory technology.
This is just the same thing that has happened to most of us who're proudly holding and accepting bitcoin today, we've all doubted the system but then we later embraced the system.

That's just the journey of life. What you don't know is bigger than as you'd ever think and until you get engaged on it you wouldn't have something tangible to write about it but meanwhile you're living in the dark of its world due to your ignorant. So those in doubt of bitcoin are missing a lot that it's like living in the dark side of bitcoins world.
full member
Activity: 224
Merit: 151
April 05, 2024, 10:11:14 AM
#29
Just imagine the world today without internet, how is it going to be? The internet is considered as one of the most important invention ever recorded by humanity. When something come out newly, those who caught the vision early are always the people that benefit from it. While those who refuse to adopt it simply because they don't understand how it works are the one who will call it scam. Just like the internet has the good side and bad side, so is everything in this world, but this set of people only look at the bad side of everything and draw their conclusion. Crypto is still early and those that are onlookers without action will not get anything from it. Knowledge is important, what we don't understand we should try to learn it to know how it works before drawing our conclusion. Most people calling crypto scam has never bought one crypto in their entire life.
member
Activity: 168
Merit: 75
April 05, 2024, 06:54:01 AM
#28
One thing ah done understand about dis life be say u no go fit force people to do weting dey never get conviction on. Ah go fit hit my chest say na only some adults wey still they ignorant of the internet and cryptocurrency. Dem still get this fear say anything wey dey online na scam. Yet dey still they use Facebook, WhatsApp, TikTok, and other social media every day. No be mumu be that, na for the WhatsApp, wey dey no go fit use scam them?

Normally dem done see am say all those people wey dey sell for market, some of them done loose customer since people no get time to they go some kind places go buy things. Instead, they prefer to order am online. If they still continue to they ignorant, the world go advance leave them behind.

I like as u take understand how the technology dey affect the life for people wey dey around us because no be everybody understand and dey appreciate this kind things with same speed but one of the most important things wey you need to understand be say no be everything wey technology dey bring dey good. E still get plenty  bad things wey technology dey bring. For example, as plenty people dey use social media apps like Facebook, dem dey use am to spread false news and promote violence. This na one of the biggest challenges wey technology don bring to society.
We need to understand say the way wey people dey react to new technology na to follow the way wey our culture and values dey form us. If we want make people dey use technology well well, we need to make sure say we dey consider the way wey we dey bring out dis technology. Na only if we fit make the technology reflect our values wey dey important to us as people and society.

Some kain things wey technology don bring na faster communication, e dey give us better access to knowledge and information. But technology also dey allow people to use am to spread fake news so they need to take time, study the risks and benefits involved in technology.
member
Activity: 105
Merit: 9
Eloncoin.org - Mars, here we come!
April 03, 2024, 03:23:16 PM
#27
Internet don help us in different ways,the internet dey open for any form of online businesses.E get wetin my aunt dey always tell me say moni dey internet,and back then when she tell me I go laugh not knowing say na true talk,now I come to realization say internet na where everybody fit make money and learn one skill or the other, internet don ease our stress now you fit dey house dey watch skills acquisition for YouTube or any online platform.The same way internet don help us na so crypto sef don help us, person no need to write application letter submit before e go fit access crypto, crypto na open source anybody fit access/partake for cyptro investment and transaction.
full member
Activity: 392
Merit: 185
Play Bitcoin PVP Prediction Game
March 29, 2024, 11:31:52 AM
#26
I so much applaud the internet because of the role it has played in shaping the minds of humans, the existence of the Internet has helped the world population in learning new ideas. Many people has benefit through the internet, internet is still doing more for human race.
Crypto has done noble too, let use Africa as a case study there are many Africans that solely depends in earnings from crypto for survival, I know that it is not only Africa but I mentioned Africa for a purpose, if we look at the way things are going I think more Africans are embracing crypto, tech is on the rise here because of it's benefit, people are no more putting much interest in white collar job instead they invest the little they have into crypto and also go further to look for more means to earn in crypto, these two have made may millionaires so I regard them as a special gift from God to humans.
newbie
Activity: 61
Merit: 0
February 12, 2024, 04:46:06 AM
#25
After internet waka enter di scene, e dey shake every sector for di world well well. Di concept of internet start from American scientists like Bob Khan wey dey 1938 and Vint Cerf wey dey 1943 wey develop TCP/IP, plus di launch of Bitcoin for 2009.

Both of these systems cause serious gbege around di world, even though plenty critics bin dey yan against dem from di start. But me I believe say dia criticism no do anything.

Di internet wave still dey scatter things wella, and Bitcoin sef don create one kind "cripto wave."
jr. member
Activity: 51
Merit: 1
February 11, 2024, 12:14:17 PM
#24
The internet and crypto I see it as a blessing to this generation and more to come.is an advancement in the world today.bringing the world to your door step,without internet there is no crypto cause the internet as been there before crypto.but they are all advantage to us.you can sit at home and invest in crypto and get paid through the internet.the internet has helped the world in general so much cause people has benefited one way or the other through the internet.and for crypto through the internet people are still investing in crypto making more from it.
full member
Activity: 1190
Merit: 126
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
February 09, 2024, 02:39:13 PM
#23
Anybody wey don make money from crypto before, e dey hard for such person to give up on crypto investment because he or she will like to invest or give more trial in dat particular investment to see d outcome which I know dat if u invest in crypto u will become millionaires some day.

I don see many people wey internet help to become millionaires in d community and their assets are everywhere in d country and, their profits is increasing everybody because their source of income is plenty and dey will like to dey invest in decentralized currency which are their major source of their incomes dat gave birth to other assets u are seeing around dem.
member
Activity: 153
Merit: 14
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest
February 09, 2024, 07:44:38 AM
#22
21 years later, the internet has become a game changer for mankind, it has revolutionized the way we communicate, access information and connect with people all over the world. The internet has a significant impact on education and learning, and it's influence will only to grow (likewise crypto) with the internet, today, students have access to a vast amount of information and resources, making learning more accessible and engaging. Online courses and education platforms provide opportunities for remote learning, and in addition, the internet has facilitated the sharing of knowledge and experience through forums like ours.

If I had agreed to learn about crypto years back I would have passed this level I find myself now, crypto has faced some skepticism but it's definitely not a scam. In fact, I see crypto playing a big role in the future of finance.

In addition to my thoughts about the internet and crypto. Do not forget that everything in this world has the good and the bad, in the world of crypto Invest/trade wisely, and in the world of  internet no forget to use your number six.
full member
Activity: 364
Merit: 220
Eloncoin.org - Mars, here we come!
February 09, 2024, 05:30:22 AM
#21
Di internet don come to stay in di world, so weda anybody like am or not, e no change di fact say internet don make life easier for di areas of communication, transactions, innovations in technology, marketing and many other ways to give people employments and to make achievement of things to de easier.

For crypto matter na internet make am to de possible, because without am, digital transactions for no de possible, we for still de for di era of traditional cash society. Make we note say scams and hacks plenty for di crypto space, because we get plenty scam projects and dem de hack wallets and exchanges, dat na why we need to de knowledgeable and carry out research to know about reputable cryptos before we invest our money. So di most trusted and reputable crypto na Bitcoin, den some trusted top altcoins like Ethereum and BNB.
hero member
Activity: 812
Merit: 675
February 08, 2024, 06:54:11 PM
#20
I never assume say any news go dey wey go talk about internet not to be supported in the past. I just dey imagine wetin that person been dey reason when him talk dat kind thing comot for him mouth. By dat time e suppose don know say as the world dey move ahead, solutions go dey come up wey go make the world a better place to live in for all of us. Just like internet has being castigated in the past, I no dey surprise again why people still feel say bitcoin na scam and will fail in the future. Me I no know how long bitcoin go show to people wey no believe in am say him be the best and nothing like failure go follow am. Too many signs don show say bitcoin dey here to stay forever and I no know why people no still wan believe in am.
hero member
Activity: 616
Merit: 509
Top Crypto Casino
February 08, 2024, 04:50:23 PM
#19

My advice na for peso to keep investing in crypto and don't give up on am because someday em go make you millionaire. This go be second wave of crypto wey go make people millionaires. The first wave happens in 2021 which I believe sae, many people miss am because of sae dem no believe in crypto or dem no hear of am
Actually I think this time na actually the third or fourth wave wey people wan get am clear from investing in Bitcoin, Bitcoin don reach or touch ATH like x3 now and anything way make am pass the price of 65k$ dollar at the price nai be say another ATH don reach be that and na only the actual investors nai go get am clear because no body fit reap where him no actually sow so the only thing now na to dey buy Bitcoin dey keep ahead of watin fit happen for the future.
full member
Activity: 238
Merit: 151
February 08, 2024, 07:31:03 AM
#18
The Internet over the years have been of great help and support to mankind as people from different part of the world tends to communicate, share ideas and proffer solutions to problem with each other though the Internet, the Internet also have some disadvantages as people also use it as a medium of committing lots of internet crimes but regardless of the negative effects of the Internet, it has done more of good than the bad side and i just keep wondering how the world would have been without the internet as people will just be acting like they're blind because it would be difficult to know about the things happening all over the world.

Well not only the Internet but modern technology have aided humanity in so many diverse ways just like the introduction of mobile phones, before the introduction of mobile phones it was so difficult for individuals to relate with one another if they ain't in same region or locations as even if you take a letter to the post office it will take some days and even months before the letter would be delivered of which people where finding it difficult to communicate with one another but through the introduction of mobile phones it now made communication so easy as one can just stay in a place and reach anyone wherever they are in the world. What about electricity, solar systems, and so many technology now how about the latest which is AI (Artificial Intelligence) like human knowledge has really improved right from creation till this time.

The benefits of the Internet can not be overemphasized as even with the introduction of crypto currencies more especially the most recognized among them all which is Bitcoin have stood a test of time since it was introduced about 14 years ago as so many people across the world have been optimistic that it's invention would end monetary problems that the world have been facing for some time now so it is a welcome development and whoever that ventures into Bitcoin investments would certainly reap it's dividends in the future.

The only problems that human have is fear, procrastination and doubt as if they don't see things happening they don't believe and when it starts happening they see it as late even now that the handwriting have been on the wall about the future of Bitcoin but yet some people will still be adamant and reluctant then tomorrow they would still say had I known forgetting to know that had i known is a brother to lateness, let's join hands and make things happen rather than watch things happen.
full member
Activity: 392
Merit: 185
Play Bitcoin PVP Prediction Game
February 08, 2024, 06:04:42 AM
#17
Years back(21 years ago), a fella wrote something about the internet in a newspaper, stating on how the internet go be a fad as people go give up on am.
Picture and link below:

https://regia-marinho.medium.com/internet-may-be-just-a-passing-fad-the-newspaper-said-21-years-ago-153aae2e0c2f

Here we are today, year's later, the internet making people millionaires, of people wey d engaging on am in diverse  ways. The same thing the apply for where crypto dey. People still d call crypto scam, d no wan believe on am or have anything to do am. In years to come, na so wey go d hear the laugh people wey d call crypto scam.

Time will tell, to every better thing wey person d do. You won't see the result fast but believe me, it will happen someday with your head up straight hoping for the best to come.

My advice na for peso to keep investing in crypto and don't give up on am because someday em go make you millionaire. This go be second wave of crypto wey go make people millionaires. The first wave happens in 2021 which I believe sae, many people miss am because of sae dem no believe in crypto or dem no hear of am

We are humans, no doubt risk is part of life but we need to consider is that the people that got this information of crypto or Bitcoin earlier should not be blamed much, this like having an information that you don't know anything about, lets just consider the environment we found ourselves there are many discouraging factors.

If you tell friends what you want to do back then, they might start discouraging you, telling you about mmm Ponzi and other bullshit, as a human you will give it a thought, though all this things has happened in the past, we are now here, for me Bitcoin and all other cryptocurrency has come a long way, more especially bitcoin, my instinct keep telling me that there is an extra coin in bitcoin that will unfold as time goes on, the future of the world monetary system will continue to work with Bitcoin, the earlier Bitcoin enthusiast know about this the better for them, lets keep the train moving irrespective of the circumstances that we may encounter.
hero member
Activity: 798
Merit: 546
February 04, 2024, 11:06:58 PM
#16

Time will tell, to every better thing wey person d do. You won't see the result fast but believe me, it will happen someday with your head up straight hoping for the best to come.

My advice na for peso to keep investing in crypto and don't give up on am because someday em go make you millionaire.
The first wave happens in 2021 which I believe sae, many people miss am because of sae dem no believe in crypto or dem no hear of am
This is clear that Crypto is just the future of money and investment, and still evolving. During the time of the internet there was no platform upon which it was built but today crypto has a platform on which it was built which is internet and might even be way bigger than we could imagine with internet. Take you for instance, to tell you where we are headed to, from one interview that I watched Fed Chair Jerome Powell spoke during the 2020 Coronavirus pandemic, he said in quotes, that we are recovering, but we are heading over to a different economy that is more leverage to technology, and what does that tell you? it tells you that crypto the future, and anybody who didn't get on board early and leverage on the technology would have himself/herself blamed in the future when looked back at the time when Cryptocurrency were just starting.

This go be second wave of crypto wey go make people millionaires.
Wrong, if you are investing with such a mindset or the mindset of making millions, Bitcoin is freedom, a hedge against inflation and a store of value and the future of money, I don't think because you invest early you become a millionaire.
hero member
Activity: 2478
Merit: 621
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
February 04, 2024, 05:38:41 PM
#15
The first wave happens in 2021 which I believe sae, many people miss am because of sae dem no believe in crypto or dem no hear of am

But me I no believe say 2021 na the first wave of cryptocurrency oo. Before that time we don get previous halving and particularly the season wey really create awareness of bitcoin na around late 2016, 2017 and 2018 bear season. Those times altcoins self follow enjoy small rally apart from 2021 wey Elon musk them follow dey make market make noise.

So regarding the body of the post how the internet go fad away, we don see the scores na. We don see say government work no even see draw for the kind of benefits locked on the internet. If no be internet self, wetin person for do? The internet provide fast information, na knowledge base for some people too. Once you ask google answer don show. Internet don provide skills and jobs alot. For naija economy, if no be internet, many people for dey stranded. Make we just count wetin internet don do for persin, people dey trade, hodl, do P2P etc
member
Activity: 196
Merit: 25
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest
February 04, 2024, 12:34:24 PM
#14
Years back(21 years ago), a fella wrote something about the internet in a newspaper, stating on how the internet go be a fad as people go give up on am.
Picture and link below:

https://regia-marinho.medium.com/internet-may-be-just-a-passing-fad-the-newspaper-said-21-years-ago-153aae2e0c2f

Here we are today, year's later, the internet making people millionaires, of people wey d engaging on am in diverse  ways. The same thing the apply for where crypto dey. People still d call crypto scam, d no wan believe on am or have anything to do am. In years to come, na so wey go d hear the laugh people wey d call crypto scam.

Time will tell, to every better thing wey person d do. You won't see the result fast but believe me, it will happen someday with your head up straight hoping for the best to come.

My advice na for peso to keep investing in crypto and don't give up on am because someday em go make you millionaire. This go be second wave of crypto wey go make people millionaires. The first wave happens in 2021 which I believe sae, many people miss am because of sae dem no believe in crypto or dem no hear of am

My cry is not having the information of crypto early, but I thank creator I have the information now  and decision has been made already not to give up. Any thing your doing without criticism know that you have not started, there are people that don't believe on change even when everything around them is changing is still appear as mirage to them. I don't pray to be in the company of Thomas that don't believe even when they are seeing because they will discouraged you if your strong enough. Crypto currency, Bitcoin is out to change the work time will tell it will be like fela, statement in crypto we stand.
full member
Activity: 238
Merit: 152
Duelbits.com
February 04, 2024, 12:02:15 PM
#13
Years back(21 years ago), a fella wrote something about the internet in a newspaper, stating on how the internet go be a fad as people go give up on am.

My advice na for peso to keep investing in crypto and don't give up on am because someday em go make you millionaire. This go be second wave of crypto wey go make people millionaires. The first wave happens in 2021 which I believe sae, many people miss am because of sae dem no believe in crypto or dem no hear of am
To dey invest for crypto na very nice something wey many people never dey really understand because dem tink say maybe e no dey really work or na only street buys dey uses  am but Sha e get pipo wey Sabi d crypto Waka well and dem understand how e b so dem dey try invest and e dey help dem do sometinz. Most times dem for u to get better money from cryptocurrency na to invest for long time no be say u go out money dia today den tomorrow u don go collect am back because dat pattern na just small small money u go dey collect but if you wait like as bull run dey come now if I don buy Bitcoin na you fit wait till next year make you for collect better money.

Well this era now d internet don help people pass as dat man wey u refer to earlier been talk because most of the crypto Waka and other work like freelance na ontop internet we dey do am so na more like just internet money be dat .
full member
Activity: 588
Merit: 119
Epsiloan Protocol
February 04, 2024, 06:30:03 AM
#12
I know back then that people will never believe the internet can turn out to be this. Alot of people cash out from the internet now. Just as you have said, the same thing has happened to crypto in 2021 and we till expect more to come. Alot of people missed out in 2021 not because they think it's a scam but because they lack information about it. The internet and crypto has worked together in recent time to make cryptocurrency more popular among people. I believe the next bullrun will turn out to produce alog of millionaires which I will definitely be among. This is a call for all, but few will listen, congratulations to those few that listen.
full member
Activity: 140
Merit: 63
January 27, 2024, 10:17:46 PM
#11
You know one thing wey dey there be say, sometimes musicians they talk in parable but you no go know where there message they go. According to internet description fud means fear of uncertainty and e also dey for cryptocurrency being cryptocurrency fud.

Now if you check the meaning of cryptocurrency fud wey I give link above you go see say the meaning na wrong speculation about something, and that also implies say internet na a place for wrong speculation and true true fela dey right for my own point of view. Him dey doubt wetting internet go later turn to, because e go cause more harm to people than good just as this internet and cyber criminal dey scam people like this and our young girls dey die steady, na the cause of internet Naim be the fud I see say him dey fear.

But him no too see the brighter side of am but at a point wetting him talk na true. Just that the youth they struggle to make sure say them take advantage of the internet and make something tangible out of it.
full member
Activity: 266
Merit: 187
Bitcoin!!
January 27, 2024, 07:22:59 PM
#10
After how many years of that statement see the internet now. When something they progress e get plenty persons wey go believe say that thing na scam or e go soon crash. Currently like this, wattin that guy do, na wattin our news feeds and some social Media influencer they do now, but relating to Bitcoin and cryptocurrency. Some believe say Bitcoin an still fake, while others go dey share false information make panic for dey, and people go dey sell their coins to loss. Anyway, that na why we dey always talk say make we no believe everything wey dey come from the news ma y of the person behind na based on hatred or wickedness niam dey make Dem share all those false news .
member
Activity: 238
Merit: 54
January 27, 2024, 06:15:49 PM
#9

  The crypto world is increasing at 113% in a year that is, its users ,the cryptocurency fast growth transit not having breaks the internet sudden increase  in decades  before the expected time .
   The most important quality is about Bitcoin fast adoption rate  much higher than the internet ,Bitcoin ascertain to million users in about few year . At 2019,Bitcoin users double the numbers of people using the internet within there first 10 years .
full member
Activity: 224
Merit: 195
January 27, 2024, 03:21:16 PM
#8
Everything around usually happens with time while change remains constant making more people to adopt and adapt to a new idea, pointing at Bitcoin in due time more and more people will gradually see the benefits, we don't espect it to happen in a blink of an eye, it takes willingness and enough conviction for a person to decide on investing his money into Bitcoin. Likely said, we just have to keep our head straight waiting for the best.
full member
Activity: 504
Merit: 198
My privacy, my right.
January 27, 2024, 03:01:34 PM
#7
Generally if we want look am in real sense ehh no be everybody go start to do crypto at same time, eim no wan get as you wan take preach am wey go make all the people jump into am at once. Only say no just pray make you be the part of those group of people wey go come into am when it done the reach the buttom pot cause by that time cryptocurrency like bitcoin go don dey expensive pass wetin eim be today because by then the value go done long. If you dey so lucky to meet am now nah to just the manage your hand the invest wetin your hand fit reach either weekly or monthly or anytime wey eim dip just like right now wey the price don fall na beta time to buy am too. But no dey forget to only invest wetin u fit lose oh
member
Activity: 66
Merit: 5
Eloncoin.org - Mars, here we come!
January 27, 2024, 01:31:44 PM
#6
The truth is sometimes we need good explanations or evidence to believe in something, yeah most of us here most have heard of Bitcoin but because we weren't exposed to it much we could be part of it since the origin.
As comparing the internet with Bitcoin (cryptocurrency) including shitcoins it's about enlightenment, the more time passes by the more evidence are shown then it becomes very clear of how important it wouldn't be even the creator of internet wasn't aware of how big his creation would be for decades so the forecast of internet failing was from so biased experiences not experimented. one thing is every one of us got the right to speak some openly abuse this rights by saying whatever the gods put in thee heads.

We are begining to experience most of the predictions of the future so Bitcoin and the internet works together, and in few years (over a decade) people will become so into internet and Bitcoin because they might get it more clear by then mind you there are still billions of people under autocratic leadership so they may not know about Bitcoin till their autocrats introduce it to them including the interior villages.
hero member
Activity: 798
Merit: 547
Leo is resting.
January 27, 2024, 12:37:47 PM
#5
For me eeh I believe say person wey talk about Internet say many people go dey fed up on  am no really see road well, Internet self don create more employment opportunities pass our government I believe say na the reason why dem never come out ome talk say make we no dey use Internet again because the evidence already don show everywhere say people no fit survive without making use of Internet.

Now coming to this era of crypto, (Bitcoin) e get plenty things wey we need to consider even though we don already dey benefit inside. Na person wey get money go fit invest for cryptocurrency and to get the money wey you take invest you still need to wait until the price increases which most people especially for our country naija no wam take ear hear because most of them believe in as e dey hot or sharp sharp profit. Our government na another reason why most people for our country dey fear to invest in Bitcoin, today dem go hear say dem fit do Bitcoin business for the country tomorrow another information go come out you no say no body wam lose money for na fear dey the minds of most people wey get money to invest but no wam invest.

Another problem be say no be everybody go fit do this business no matter how simple and easy we fit say e be, no be everybody fit dey monitor when the price dey favourable to buy or sell as some people dey only use phone to answer call especially people wey dey village wey network and Internet no strong how you fit say dem go do investment when dem no get access to good network?
full member
Activity: 294
Merit: 172
January 27, 2024, 10:00:40 AM
#4
Years back(21 years ago), a fella wrote something about the internet in a newspaper, stating on how the internet go be a fad as people go give up on am.
This is a common character of critics who always go against anything they don't understand or see the bigger picture of. I don't know why they do this but most of them do it for attention purposes only not that they actually mean what they are saying. I only feel bad for people who get deceived and discouraged by these folks!

Here we are today, year's later, the internet making people millionaires, of people wey d engaging on am in diverse  ways. The same thing the apply for where crypto dey. People still d call crypto scam, d no wan believe on am or have anything to do am. In years to come, na so wey go d hear the laugh people wey d call crypto scam.

Time will tell, to every better thing wey person d do. You won't see the result fast but believe me, it will happen someday with your head up straight hoping for the best to come.

My advice na for peso to keep investing in crypto and don't give up on am because someday em go make you millionaire. This go be second wave of crypto wey go make people millionaires. The first wave happens in 2021 which I believe sae, many people miss am because of sae dem no believe in crypto or dem no hear of am
Cryptocurrency go still do some people like the internet, them no dey ever learn. Anything wey you see others dey do wey dey ligit, instead of criticizing them, follow them and see how e go be latter. Bitcoin don stay more than 10 years, scam no dey last like that. Na wetin people no know be that. Me I no dey force anybody o, our economy is already showing everybody shege.

One thing ah done understand about dis life be say u no go fit force people to do weting dey never get conviction on. Ah go fit hit my chest say na only some adults wey still they ignorant of the internet and cryptocurrency. Dem still get this fear say anything wey dey online na scam. Yet dey still they use Facebook, WhatsApp, TikTok, and other social media every day. No be mumu be that, na for the WhatsApp, wey dey no go fit use scam them?
My brother the thing dey tire me o. You believe say the internet na all about scam yet you dey sleep for the internet everyday. Na you dey current pass for wetin dey happen for the country and the world. Wetin I notice be say, those wey get this believe of internet being scam no dey ever make money for the internet. Them go dey there money dey fly them why others dey use the opportunity the internet offers to cash out major.

full member
Activity: 168
Merit: 109
January 27, 2024, 09:16:38 AM
#3
One thing ah done understand about dis life be say u no go fit force people to do weting dey never get conviction on. Ah go fit hit my chest say na only some adults wey still they ignorant of the internet and cryptocurrency. Dem still get this fear say anything wey dey online na scam. Yet dey still they use Facebook, WhatsApp, TikTok, and other social media every day. No be mumu be that, na for the WhatsApp, wey dey no go fit use scam them?

Normally dem done see am say all those people wey dey sell for market, some of them done loose customer since people no get time to they go some kind places go buy things. Instead, they prefer to order am online. If they still continue to they ignorant, the world go advance leave them behind.
full member
Activity: 364
Merit: 154
January 27, 2024, 08:25:56 AM
#2
True, if I was familiar with crypto well that period e go for nice because that time things beta for our contri pass now, now things duh hard some how even most goods duh dey expensive. This time around before one month salary go carry person for that whole month nah big issue. But still meh still got to invest even though now 5% or 10% of his earning or salary.
Because this next wave wey dey come so nah to follow am well make nor go be say nah "had I known" con go end am that we got to accumulate more BTC if nah DCA method run am. So that at the end wetting when you look your portfolio big smile go appear for your face . Cheesy
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
January 27, 2024, 08:16:08 AM
#1

Jump to: