Author

Topic: Things way go help youths nai Ngerians dey miss (Read 237 times)

member
Activity: 334
Merit: 27
December 09, 2023, 02:40:20 AM
#20
The Tori wey you Yan so na true , cause I be dey register online for wetin fit dey put money for table , after the long process , them nak me shocking story say e no avaliable dey for our naija. Na now you even open my mind go VPN issue thank you for the info, this one clear
member
Activity: 784
Merit: 34
👉bit.ly/3QXp3oh | 🔥 Ultimate Launc
Chai my people we Nigerians dey lack something and this thing nah the good good things way go help us and some of our next generation, before I talk one of the things way we dey lack, watin you think say we dey lack? For me e plenty but I want make we talk about only one thing.
Difficult to register on Bitcointalk:this nah one of the Koko way we as a Nigerian dey lack, just imagine something like this dey internet and we as a Nigerians no fit register without VPN, only this one show say plenty things dey for internet way we as a Nigerians no go fit join because of one or two issues way I Know know but of you know any reasons why e be like that click the reply icon and drop a comments, when I first observe this thing I been no won talk but not untill today.

This na matter wey don dey since sha, the thing be say  them dey catch you base on the mess that IP don do so u need me category.
full member
Activity: 364
Merit: 154
Just imagine we make nor know anything about am nah con dey suffer am now. Them don  succeed to give dis contri bad name Chai the wan make e pain me pass nah those legit platform make e dey pay well most of dem don restrict our contri cos of bad reputation. Normally there's many ways to make money online but noo!!!  any thing legit dem nor wan hear am. Nah normal thing Shey aslong good dey bad go still dey but dem they over do am for here and e don course most people good opportunities online. But well sha nah to keep grinding nothing pass Shey u dey make am legitly.
full member
Activity: 238
Merit: 151
But I feel say we know where all this matter de come from, na based on the bad reputation when we get in terms of being corrupt na him de course all this things and e come be like say any nija person when wan join some of this platform de carry evil intention for mind just to scam people.
My brother there are many people out there who are just committed to give this country a bad reputation. Despite the effort of many others who are trying to make sure to change the narratives yet it not working. It's just like the the saying goes that when one finger touches oil it affects others. There is no country without people with evil intensions but Naija own is getting too much. Sometimes our government are to blame, when the youths don't have jobs and nothing is being done about it, you will see the youths resolving for crimes. But my advice is that we should continue to do what is right.

Yes the people that has given this country bad name have also succeeded in tarnishing our image to the international community because when you want to do business with a foreigner and he knows that you're a Nigerian, he will be very careful with you because they see us as criminals as a result of previous experience they've had with a citizen of Nigeria.
The worst part of it is that despite the fact that these people know the wrong narrative they've created for the country yet they still continue in doing things that will still jeopardize the reputation of our dear country and it has made some of us that are good and genuine to look as if we all are bad eggs.
full member
Activity: 294
Merit: 168
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
Chai my people we Nigerians dey lack something and this thing nah the good good things way go help us and some of our next generation, before I talk one of the things way we dey lack, watin you think say we dey lack? For me e plenty but I want make we talk about only one thing.
Difficult to register on Bitcointalk:this nah one of the Koko way we as a Nigerian dey lack, just imagine something like this dey internet and we as a Nigerians no fit register without VPN, only this one show say plenty things dey for internet way we as a Nigerians no go fit join because of one or two issues way I Know know but of you know any reasons why e be like that click the reply icon and drop a comments, when I first observe this thing I been no won talk but not untill today.
Op, you know say Oyibo people no dey like people wey no dey straight forward for life. E fit don be say our past users from Nigeria don too break the rules and regulations of this forum, na in make them don put us where to pay for evil anytime we create a new account.

Quote
oyibo dem just keep this updates to dem self, and if person no use VPN no way to take get any of them.
This update dey accessible to anyone who knows about it, and no be Oyibo go come to tell you to join the Bitcointalk forum because them no dey see for eye, na only your Nigerian friend way get the update go fit show you.
full member
Activity: 224
Merit: 151
But I feel say we know where all this matter de come from, na based on the bad reputation when we get in terms of being corrupt na him de course all this things and e come be like say any nija person when wan join some of this platform de carry evil intention for mind just to scam people.
My brother there are many people out there who are just committed to give this country a bad reputation. Despite the effort of many others who are trying to make sure to change the narratives yet it not working. It's just like the the saying goes that when one finger touches oil it affects others. There is no country without people with evil intensions but Naija own is getting too much. Sometimes our government are to blame, when the youths don't have jobs and nothing is being done about it, you will see the youths resolving for crimes. But my advice is that we should continue to do what is right.
full member
Activity: 266
Merit: 113
Chai my people we Nigerians dey lack something and this thing nah the good good things way go help us and some of our next generation, before I talk one of the things way we dey lack, watin you think say we dey lack? For me e plenty but I want make we talk about only one thing.
Difficult to register on Bitcointalk:this nah one of the Koko way we as a Nigerian dey lack, just imagine something like this dey internet and we as a Nigerians no fit register without VPN, only this one show say plenty things dey for internet way we as a Nigerians no go fit join because of one or two issues way I Know know but of you know any reasons why e be like that click the reply icon and drop a comments, when I first observe this thing I been no won talk but not untill today.
no be for only this forum when Nigeria's de restricted from registering without the use of VPN oh. There are lots of platform I still know about that won't even allow you to register as long as your I'm de show Nija. A very good example na max bounty. If you de into the cpa marketing community you go know say max bounty na legit and sharp platform when get excess joy for people when sabi way around am but tye issue when de child their na on how you want to register am make them even accept your account. I doubt say con de work that much when it comes to that one because the company de very strict and there sight de very strong as dem no wan carry eye jarm any person when from those country when d blacklist.

But I feel say we know where all this matter de come from, na based on the bad reputation when we get in terms of being corrupt na him de course all this things and e come be like say any nija person when wan join some of this platform de carry evil intention for mind just to scam people.
full member
Activity: 266
Merit: 187
Bitcoin!!
My sisters no be small thing oo, if to say I no get update about this forum this year e for pain me well well, even now sef e dey pain me say na this year the update come reach my hand when plenty people don already dey get am clear since, anyway sha I still thank God say the update reach me and now I account dey very close to full member, I believe say by the end of the year I go con reach, other update dem still dey online wey dey pay legit but na to find am be the thing, based on trust issue oyibo dem just keep this updates to dem self, and if person no use VPN no way to take get any of them.
full member
Activity: 560
Merit: 161
Many people dey leave Bitcointalk.org because they can't register it successfully. One of my guy wey dey university told me that im registered for this forum since 2016 and I'm no fit type and do anything and I told him to send me the username name and when I checked, the guy can not type and post because when im dey register I'm no use VPN and just registered it plainly so with that he just abandoned thing and he said he was also afraid of the the site because of the internet fraudulent activities at that time.

For many Nigerians this VPN na new things to them. Even me too the fish time when I was introduced to dis thing I was confused of this VPN of a thing. Before I even understand the thing it took me me for some times. There are many terms we no know in the internet.
For me I know see registering without vpn as anything,  even if you register without vpn you will be asked to pay little amount of money to be able to use your account to post,  this amount of money is something anyone can afford.  I think this restriction in opening account no be only naija people dey face ahm for the forum. I'm happy even with this restriction we still get people for the forum wey dey contribute to the forum very well, atleast the forum dey see impartation of naija people which is impressive.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
Many people dey leave Bitcointalk.org because they can't register it successfully. One of my guy wey dey university told me that im registered for this forum since 2016 and I'm no fit type and do anything and I told him to send me the username name and when I checked, the guy can not type and post because when im dey register I'm no use VPN and just registered it plainly so with that he just abandoned thing and he said he was also afraid of the the site because of the internet fraudulent activities at that time.

For many Nigerians this VPN na new things to them. Even me too the fish time when I was introduced to dis thing I was confused of this VPN of a thing. Before I even understand the thing it took me me for some times. There are many terms we no know in the internet.
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Always Act Smart and Play Safe With Your Funds
Bro usually it wasn't like this and what really happened is that a new device can sign up without restrictions but, if it happens that someone in that region or have already used that IP before or has abused it when another user from that same region wants to sign up then he or she must pay for the committed evil of other people that has been previously abusing the system.

This kind tin dey happen well well if you wan tell person to register for this forum or even those wey dey operate computer center their IP don already mark onto say people from that region don compromised am and e no mean say na the person commit am, you fit asked other people wey first you come here weda dem pay for dis evil matta make u see their stori as well.
legendary
Activity: 2030
Merit: 2174
Professional Community manager
If any established member among us is willing to whitelist, the person can send PM to theymos about it and I think theymos will let the person to be able to whitelist new registered accounts
This is true. Theymos will be open to include more users to whitelist if they are open to joining.
Also anyone looking to vouch for someone can drop me a PM here on the forum with the username of the account they wish to be whitelisted.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
In the case of whitelisting, don't you think it will take time for loyceV to do that and only of it someone who knows him/her..

The matter tire me, but nothing weh we fit do on top of am..
Na to just jejely pay the evil fee and rest, cos to me it not worth the stress , or better still look for paid VPN and do it but it not that easy to get
LoyceV email is not the only email that the person that just created new account will see if he wants his account to be whitelisted, there are many people that can whitelist. Even among we Nigerians, Upgrade00 can also whitelist users.

If any established member among us is willing to whitelist, the person can send PM to theymos about it and I think theymos will let the person to be able to whitelist new registered accounts

I do not think it is really going to take time. But if the person do not want to wait, the person can just pay the bitcoin needed, especially if not much.

Some newbies may not know much about how low bitcoin transaction fee can be but using an exchange for it.
  I was also thinking that it is one LoyceV email whitelisting newly registered users who could not post and do anything except the "evil" fee is paid as loyceaV put it. Thanks for this information, I don't know that Upgrade00 can also do that. Really this VPN was a problem in the process of registration.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
In the case of whitelisting, don't you think it will take time for loyceV to do that and only of it someone who knows him/her..

The matter tire me, but nothing weh we fit do on top of am..
Na to just jejely pay the evil fee and rest, cos to me it not worth the stress , or better still look for paid VPN and do it but it not that easy to get
LoyceV email is not the only email that the person that just created new account will see if he wants his account to be whitelisted, there are many people that can whitelist. Even among we Nigerians, Upgrade00 can also whitelist users.

If any established member among us is willing to whitelist, the person can send PM to theymos about it and I think theymos will let the person to be able to whitelist new registered accounts

I do not think it is really going to take time. But if the person do not want to wait, the person can just pay the bitcoin needed, especially if not much.

Some newbies may not know much about how low bitcoin transaction fee can be but using an exchange for it.
newbie
Activity: 59
Merit: 0
After anyone you register an account on this forum, you will see a link that you can click on for whitelisting. Read about it from here: Remove Proxyban (evil fees) - email to get whitelisted for free

On the above link, you can see the users that LoyceV has whitelisted which is the second lost on the thread. There are more people that can whitelist.

Not all VPN will work because some forum spammers that are banned have used the VPN before and the VPN used were also blocked and required to pay evil fee. I used IPVanish and I set it to US. But later it was not working for free registration again. Although, there are some VPNs that you can still use.

If you have a friend in countries like US or Europe, give them your email address (not the password included, just your email address) that you want to use on this forum. If they help you register, it would work. All you need is to change the password immediately.

If you mean Nigerians are unable to register on this forum and not knowing other ways to go, there are people that will help him or her to whitelist his or her account and he or she will be able to post.
In the case of whitelisting, don't you think it will take time for loyceV to do that and only of it someone who knows him/her..

The matter tire me, but nothing weh we fit do on top of am..
Na to just jejely pay the evil fee and rest, cos to me it not worth the stress , or better still look for paid VPN and do it but it not that easy to get
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
After anyone you register an account on this forum, you will see a link that you can click on for whitelisting. Read about it from here: Remove Proxyban (evil fees) - email to get whitelisted for free

On the above link, you can see the users that LoyceV has whitelisted which is the second lost on the thread. There are more people that can whitelist.

Not all VPN will work because some forum spammers that are banned have used the VPN before and the VPN used were also blocked and required to pay evil fee. I used IPVanish and I set it to US. But later it was not working for free registration again. Although, there are some VPNs that you can still use.

If you have a friend in countries like US or Europe, give them your email address (not the password included, just your email address) that you want to use on this forum. If they help you register, it would work. All you need is to change the password immediately.

If you mean Nigerians are unable to register on this forum and not knowing other ways to go, there are people that will help him or her to whitelist his or her account and he or she will be able to post.
sr. member
Activity: 406
Merit: 360
OP, you know say we be new comers for here and we no know wetin don play for the pass about Nigerians and the first time wey I register,I no fit post until I try to use VPN register before I come dey free to post. In every community rules and regulations dey and anybody wey break such rule to face the consequences. So I believe say our IP don dey blacklisted because of somethings wey don happen for the past by one of us but make we still dey happy say we fit use another way to kill a rat. So using VPN no be bad thing to make person fit post for the forum. I beg which VPN una dey use because me na TOR,I dey use. Since this forum VPN na e sure pass to use so that your location go dey invincible.
hero member
Activity: 574
Merit: 627
But You have another option to register on Bitcointalk without paying the "evil fee" and that's by using a secured  VPN. This is not considered an offense on Bitcointalk. Moreover, using a VPN is not only useful on Bitcointalk sometimes, other social media platforms require using a VPN to establish a secure connection.

Some free VPN self fit  cuz u more evil pass watin ur own location for give u, especially all diz oshfree ones, bcuz plenty, plenty piple fit don use that exact place carry open account b4 4 d forum and doz people fit don also 4kup way make dem ban dre account so if u,  again go use that same IP dem fit also give u the evil way u wan doge, all diz free VPN things dem no they too give person watin in want, as nah free nah watin dem like dem go give you. 
 
If you wan create account way dem no go tag with dat evil you fit still User diz thread way LoyceV create carry apply for email whitelist but u go gat convince am say you get good intentions.  Remove Proxyban (evil fees) - email to get whitelisted for free   VPN no be the only solution to carry create the account come dy free from the Proxy Ban according 2 watin dem they call am 4 here. 
sr. member
Activity: 336
Merit: 365
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
When we phrase it like that, it seems as though Nigerians have done something wrong. However, the banned IP affects not only Nigerians but also people from other countries. If you try to make a new account using an IP address with a history of negative activities, you won't be able to create the account.There's a quote from theymos, about the evil point stats
When you register, the IP that you used when you submitted the registration form is used to calculate your evilness. The more frequently this IP or its neighbors were banned, the more evil is associated with your account. The amount of evil associated with an IP decays slowly over time, but the amount of evil associated with an account does not. You must pay or be manually whitelisted to enable posting on one of these "banned" accounts.

Here are some stats:

Evil% new users
053
0-135
1-104.4
10-200.80
20-502.2
50-1001.3
100+2.9

Currently each unit of evil requires a payment of 4023 satoshi. You only need to pay something if you have 1 or more, though.

But You have another option to register on Bitcointalk without paying the "evil fee" and that's by using a secured  VPN. This is not considered an offense on Bitcointalk. Moreover, using a VPN is not only useful on Bitcointalk sometimes, other social media platforms require using a VPN to establish a secure connection.
sr. member
Activity: 266
Merit: 217

Jump to: