Abi you no know say Bitcoin investment no be something them dey put money into if them dey desperate to get profits as the volatility rate dey high? E no clear you say before you involve in Bitcoin investment, you suppose do run your own research so person no go for scam you easily all in the name of helping you build your portfolio. What about the issue of not revealing your keys to just anyone? Baba if you no fit include this points wey I just highlight as the few things them suppose consider in wetin you dey tell investors then e show say you sef you need to dey educated on Bitcoin investment.