Author

Topic: Una say weytin dey happen between MERCY CHIINWO VDM and EZEE CONCEPT (Read 7 times)

newbie
Activity: 12
Merit: 1
Guys you recall that some weeks ago  our dear Gospel artist Mercy Chinwo claim say him formal boss Mr. Eezee Concepts dey rip am of  her music royalties, she even claim say the man dey threatening her life waiting no good. I hear say she don even go to court  Say the boss steals her $345,000.  After the news Mr. Eezee come out come talk him own part. But now the truth don dey come out small small as our oga kpatakpata of dem all VDM don enter the matter. Come dey expose Mercy Chinwo. To me Una think say VDM dey talk true or Mr. EeZee don pay am to back him up. The story long.

https://youtu.be/xQstIVyDNqA?si=pBDwAKFgWgmdxa3j

https://youtu.be/YqdfpEXMHKY?si=SNvyZz-B8kKlhgcZ
Jump to: