Love is truly a beautiful thing , and at everytime, always choose and go for genuine love and when you find one, please do well to protect it at all cost as e Dey very hard to find this days and why I hold my own very tight and once again una do well for una warm and kind wishes.
Obari
Congratulations my bro, I de very happy for you, and I pray say as di love be you now, make e continue to de burn like that because na beautiful thing. My small advice as person wey don de for di matter for a long time be say make una two continue to de rekindle di fire on a continuous process, odawise di fire de quench along di journey, but I reason say you qualify for di matter, I'm wishing you both di very best.
Aldo I no follow chop for di goat wey you fall for di occasion, all di same I de very happy say you invite some of our people to grace your occasion.