Author

Topic: Waiting be your biggest fear for this journey (Read 14 times)

staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
You already got all the answers you needed. Do not use the local board as platform to increase your posts audience on the English board - if you wanted the community answers you would have posted it here and not on the English board. For that reason I'm locking this thread.
member
Activity: 351
Merit: 27
As I don first post this matter for beginners and help, the reply wey I dey get for there they sweet my mind, na this one make me arry the same matter come here make we put mouth.

As e be now , with all the experience wey you don get for bitcoins, wetin be the thing wey still dey give you fear anytime you remember am for this Bitcoin journey, oya drop your thought make we rubb mind

Source : https://bitcointalksearch.org/topic/--5511134
Jump to: