This one na talk wey everybody dey shout since, say make we no dey too gamble with our money for shitcoins instead make we increase our Bitcoin stash, like that person go make more profit in long term especially now wey we dey bull run.
If to say e dey easy to see memcoin/shitcoin wey go make person millionaire, people for dey no dey too complain about the coins and the losses but since to find one dey very hard make we kuku stick to the coin wey don last for decades plus yet still dey do very well wey be th2 paradigm shift (Bitcoin) even though you no go see the kind of profit wey memecoin go give you but if you increase you stash you go surely see am.
Dem coins wey go make people rich overnight dey, but na how to identify such coins be the problem. You go need to
invest gamble with many coins until you go see the one wey go blow you and if you no dey lucky, you fit still no see coins wey go make you rich.
Bitcoin dey high and na true be that, but e better to stay with bitcoin were your money no go vanish than to gamble randomly. Even if bitcoin no fit make you to be super rich, atleast e go make you to live comfortably.
True to your words, you cannot forecast which coin would make you richer faster. However, if you have enough understanding about cryptocurrencies, you will see that only Bitcoin is more powerful and will increase in value, making you profitable. When you like to take high risks, you can invest in any shitcoins and if you're lucky, you'll make a lot of money, but sometimes you'll lose a lot of money, so you should think twice before doing anything. Even if you want to invest in another coin, make your bitcoin investment larger than the other one so that you reduce your risk.
You can never invest in bitcoin that you will not be profitable unless you don't have knowledge on it, because if you understand the strategic very well, you will know that investing in bitcoin for the long-term is the best way to be profitable very well, but if you don't have knowledge on it and you invest in the coin anytime you see the bitcoin drop, you will be scared, and you can decide to sell it because you will think the coin will continue dropping and you will lose all of your funds and decide to sell it at loses, when you have expertise and know what you are going to do, you will just leave it for the long run since you believe you will profit from it.