If you carried out a survey, you should be more transparent about it. Let us know the number of Nigerians you asked the question. Let us also know if it is in city, town or a village. It would have been better if it is across all states, including FCT.
There is nothing called Bitcoin Association of Nigeria.
Crypto adoption continues in Nigeria. Nigeria is ranked among the first 10 countries that adopt bitcoin in reports from Chainanalysis. I also read this on Punch news few weeks ago:
Nigeria ranks among top 10 countries in crypto adoption globally – Report.
If I ask if anyone know about bitcoin in my street, 100% youths will say yes, even as many people among them do not invest in it.
Thanks for your question about how I take carry out di survey, di city na for inside Lagos, and di people wey get responses from na my customers wey de patronize my shop, fellow market people, neighbors and friends. Na informal wey I take de casually ask dem if dem know about bitcoin and wetin dem think about am. Within last week, I try ask about twenty people in a day. Aldo I no keep record of total number of people wey I sample di question give, but I sure say e pass one hundred. I mention for my thread say my findings fit no de accurate because e fit no capture di opinions of every Nigerians, but truth de inside.
Maybe na majority of di people wey de for my side no see di light concerning bitcoin. I just de obliged to share di information wey I gather for di survey wey I do. Based on di negative things wey I de hear people de associate bitcoin with. And di solution wey I feel say go help to change dis perceptions.