Author

Topic: What is your reason for not identifying in the Nigerian LB? (Read 167 times)

sr. member
Activity: 448
Merit: 351
I no go blame any of the Hero and legendary members of this LB wey decide not to be associating with the place. Many things wey dey happen here no dey give me Joy, me wey be Member rank. You go come LB like this and you will see new accounts flocking in on daily basis without proper orientation from whoever that's bringing them. They will be making Meaningless and useless posts that is not in any way benefiting anybody. Whatever they see on social media they come and post it here. Those senior men don talk tire yet these things keeps happening. Those LB wey you see say their senior men dey on ground for them check if na the kind of posts we are seeing here that's is also dropping there. You can't keep provoking someone without expecting an opposite reaction. Instead of them go get problem with anybody it's best say dem remove body. Me I no blame anybody wey choose to stay away.
Omo bro this thing wey you talk I no agree with you at all, watin be the purpose of this forum no be to learn, shey if person post rubbish no be for you to advice am, tell am to read forum rules or if you be fast learner na everybody be fast learner, the truth be say we no get brotherly mindset cause how you go see your fellow blackman, nigerman go dey Post rubbish e dey vex you and you know say na newbie, or shey when you enter na so you good reach.
And this one you dey talk say new account everywhere how e take affect you, or na only you dey find greener pasture for the country.
As hacthy talk make we unite help each other, you no go come dey talk like say even our senior men them no start from small, e get time wey dem correct them too for this forum, watin OP and hatch dey talk na say make everybody cooperate and make senior men Try dey reach home too, shey na them fight for this board, make them still dey see their hand work too.

And bro no vex say I para oh, e just vex me the way you dey react to newbies, bro one love, no gree for anybody this year oh
I know how many times those senior men has corrected lots of people about this shit posts that are flooding the LB, but you keep seeing these sort of posts coming up. The reason why we have the beginner and help thread be say make people go there go learn one or two, but you will see most of our people not making efforts to learn. Do you guys think that those senior men are being paid to keep correcting people who are not willing to learn? One thing I like about the forum is that you get what you deserve and there is no two ways about it. Make good quality posts and you get rewarded for it make shit posts and nothing for you, if you like make your activity count reach 5k nobody cares until you improve your quality.

I no dey vex for anything, we are all free to share our opinion. And for someone to grow criticism has to come in at one point or the other. I welcome constructive criticism!!
sr. member
Activity: 98
Merit: 55
R7 for Campaign management
I no go blame any of the Hero and legendary members of this LB wey decide not to be associating with the place. Many things wey dey happen here no dey give me Joy, me wey be Member rank. You go come LB like this and you will see new accounts flocking in on daily basis without proper orientation from whoever that's bringing them. They will be making Meaningless and useless posts that is not in any way benefiting anybody. Whatever they see on social media they come and post it here. Those senior men don talk tire yet these things keeps happening. Those LB wey you see say their senior men dey on ground for them check if na the kind of posts we are seeing here that's is also dropping there. You can't keep provoking someone without expecting an opposite reaction. Instead of them go get problem with anybody it's best say dem remove body. Me I no blame anybody wey choose to stay away.
Omo bro this thing wey you talk I no agree with you at all, watin be the purpose of this forum no be to learn, shey if person post rubbish no be for you to advice am, tell am to read forum rules or if you be fast learner na everybody be fast learner, the truth be say we no get brotherly mindset cause how you go see your fellow blackman, nigerman go dey Post rubbish e dey vex you and you know say na newbie, or shey when you enter na so you good reach.
And this one you dey talk say new account everywhere how e take affect you, or na only you dey find greener pasture for the country.
As hacthy talk make we unite help each other, you no go come dey talk like say even our senior men them no start from small, e get time wey dem correct them too for this forum, watin OP and hatch dey talk na say make everybody cooperate and make senior men Try dey reach home too, shey na them fight for this board, make them still dey see their hand work too.

And bro no vex say I para oh, e just vex me the way you dey react to newbies, bro one love, no gree for anybody this year oh
sr. member
Activity: 658
Merit: 441
Just as @Jegileman talk, no be everytime you go expect to see everybody here and e no mean say dem don abandon the Local board. Sometimes people fit dey on a ghost mode, just dey read and choose not to comment. But, base on my own personal observation, lately the way newbies dey pop up here dey increase and the quality of the topics wey most of them dey raise no make sense. So e fit be say na the reason wey make some persons no dey like post here because dem no find the topics educative.
sr. member
Activity: 532
Merit: 250
OP, you no fit get everybody on board all the time. Sometimes tins fit stop dem from not visiting here which is known to dem. At least some seniors men’s still dey here wey dey help contribute to the local board wella and dat alone na encouragement to all d newbies wey dey show face for here always. Some people dey say na their campaigns no dey make them show face here but dat one no be big excuse sha as dem fit come drop one or two for junior members to learn from as dem dey see their own contributions too. I believe say the local board still dey him early ages and with time all dis complain now go be something of d past and e no go bother anybody again because everybody go wan dey carry along with the local board activities.
sr. member
Activity: 420
Merit: 253
Yes, i bring up dis mata, make e clear for me to understand. Because i see a lot of senior men for the forum wey no they gree come near our local board. I no wan they call names but ah done see say those persons been they contribute for our local board too before they stop. Now i wan drag the attention of those persons, if you know anybody like that make we all drag their attention because ah dey very concerned. na why i wan ask weting be the reason wey make they stop to associate for the local board?

Well, to me some of the reasons wey make some people wey from Nigeria wey no wan make contributions or associate themselves for anything concerning our local board is:
(1) because of anonymity;- some of us for here no just like to be identified by our country when we enter the general board dey give opinion or dey create thread naim make wey some people no dey involved themselves for Local Board discussion.
(2) Pride:- some people wey from Nigeria wey no wan identify themselves wit the local board na due to say Dem feel too big say their level high pass people wey dey the local board that's y Dem no dey come make post or contributions for the local board. On this note, i want to commend two legendary who have been consistent in our Local Board as regardless of their ranks dey always make out time for members in the local board, legendary like @Charles-tim and cryptoprenuerBrainboss and some others too but to me na this two people carry dia selves down pass for the local board and i commend dem for their individual contributions to the well-being of the local board.
(3) shit post, off topics, low quality post, threads not related to bitcoin discussion - as we all know that most of the threads created in our local board are mostly made by newbies thereby some of the posts lack good quality, off topics, not related to bitcoin discussion and so forth, so most members from Nigeria doesn't like giving opinion is such threads hence they exonerate themselves from the Nigerian local board.

It is a choice of members of this forum from Nigeria to choose either to identify with the local board or not as it isn't mandatory to identify with ones country in the local board, if not for the fact that the local boards were created in other to help members write and discuss in their country languages and also to help individuals of same country help one another on how to navigate through the forum on some discussion about the board, I don't see it necessary to identify oneself with the local board because the creators of Bitcoin introduced it out of anonymity hence we ain't even supposed to expose our identity.
hero member
Activity: 812
Merit: 560
Those that have taken it a consideration to appear here have nothing to loose neither those that didn't show up as long as they are active online and are making quality contributions, the reason for having a local board is just to have members who find it difficult to comprehend speaking or hearing English language have no language barrier for them to be able to express themselves on the forum in making their quality contributions, so if someone is fine and good with English language, there may be no need of expressing their interest on LB except they wish, moreover not everyone like that kind of personal interactions with other members, while some are just ok with English language.
full member
Activity: 490
Merit: 225
Let me ask you a question, if you see a child going wrong and you keep on correcting the child numerous times and the child is not taking corrections what will you do?
should I throw him away and allow him become a mess to the society and at the end of the day I get people talking on how I was not there to help him come out of his shortcomings?

As a father that a created a business or reputation for my family, if my son becomes a threat to the growth of my firm, I will discipline him until he gets his sense back and behaves responsible. I don't think it would be wise to leave the business I suffered to build just because a little boy is unable to conduct himself.

Wetin I de try talk be say make our snr men dem no leave the board because of factor as that. Make we all come together build the board so e fit tander wela.

If we get more snr men like the likes of @cryptoprenurebrainboss and all others snr men dem when de correct the board of bad things on a regular, e go help the reputation of the board well well.
full member
Activity: 364
Merit: 158
I no go blame any of the Hero and legendary members of this LB wey decide not to be associating with the place. Many things wey dey happen here no dey give me Joy, me wey be Member rank. You go come LB like this and you will see new accounts flocking in on daily basis without proper orientation from whoever that's bringing them. They will be making Meaningless and useless posts that is not in any way benefiting anybody. Whatever they see on social media they come and post it here. Those senior men don talk tire yet these things keeps happening. Those LB wey you see say their senior men dey on ground for them check if na the kind of posts we are seeing here that's is also dropping there. You can't keep provoking someone without expecting an opposite reaction. Instead of them go get problem with anybody it's best say dem remove body. Me I no blame anybody wey choose to stay away.
even though newbies de join the local board and some of them de drop post when too de make sense no be enough reason our snr men suppose leave the board for real

Na this kind thing de also happen for our country when people go run comot for the country because of the way things de go on for the country no go well. I believe say na some of those snr men follow upt in the effort when give birth to this local board and e no go make sense say them leave the board in to go astray.

You see the positive effect of the ones when de active on board de get on us as e be say ones they see things not going on well and they make any statement about am, change de become evident asap.
We know say some of our posts no de too de Bitcoin related but if we de sincere with ourselves we go know say the board no de do all that bad compared to other board.

Na you dey see am say the reason is not enough for them to take a break from the Lb. Everybody get their way of reasoning. Although am not saying for fact that what I said above is the main reason for the perceived absent of our snr. Men from the board. It was just my opinion which might be true or not. Let me ask you a question, if you see a child going wrong and you keep on correcting the child numerous times and the child is not taking corrections what will you do?
My broda i respect the opinion of all those seniour men but no be enough reason to abandon the LB. Yes, defintley i understand say if dey dey involve themselve for some kind shitpost e go reduce the quality of their entire post history and if person say make him go review that profile na so so off topic discussions go they there. Dis na why most of them stop to associate hear. But in the mean time make dey no forget say inside the shitposters quakty posters still they here but e con be like say them done generalize am say where so many bad eggs irrespective of the few good eggs all the eggs na bad eggs.

Check the few seniour men wey they show face they help the board too at least dey dey address some issues wey no make sense. Men like Agbe, Charlse-Tim, Cryptopreneurbrainboss, Igebotz, Hatchy, Mia Chloe, Nwaada001 and other respected members wey they show face for the LB. They make newbies they learn from them. Now my question back to you na say if all these seniour men no they who the newbies wan look like mentor they learn from? But if more of them they we go see a lot of motivation and posting patterns, unless say they no want make we they better as dem they.
sr. member
Activity: 448
Merit: 351
I no go blame any of the Hero and legendary members of this LB wey decide not to be associating with the place. Many things wey dey happen here no dey give me Joy, me wey be Member rank. You go come LB like this and you will see new accounts flocking in on daily basis without proper orientation from whoever that's bringing them. They will be making Meaningless and useless posts that is not in any way benefiting anybody. Whatever they see on social media they come and post it here. Those senior men don talk tire yet these things keeps happening. Those LB wey you see say their senior men dey on ground for them check if na the kind of posts we are seeing here that's is also dropping there. You can't keep provoking someone without expecting an opposite reaction. Instead of them go get problem with anybody it's best say dem remove body. Me I no blame anybody wey choose to stay away.
even though newbies de join the local board and some of them de drop post when too de make sense no be enough reason our snr men suppose leave the board for real

Na this kind thing de also happen for our country when people go run comot for the country because of the way things de go on for the country no go well. I believe say na some of those snr men follow upt in the effort when give birth to this local board and e no go make sense say them leave the board in to go astray.

You see the positive effect of the ones when de active on board de get on us as e be say ones they see things not going on well and they make any statement about am, change de become evident asap.
We know say some of our posts no de too de Bitcoin related but if we de sincere with ourselves we go know say the board no de do all that bad compared to other board.
Na you dey see am say the reason is not enough for them to take a break from the Lb. Everybody get their way of reasoning. Although am not saying for fact that what I said above is the main reason for the perceived absent of our snr. Men from the board. It was just my opinion which might be true or not. Let me ask you a question, if you see a child going wrong and you keep on correcting the child numerous times and the child is not taking corrections what will you do?
full member
Activity: 490
Merit: 225
I no go blame any of the Hero and legendary members of this LB wey decide not to be associating with the place. Many things wey dey happen here no dey give me Joy, me wey be Member rank. You go come LB like this and you will see new accounts flocking in on daily basis without proper orientation from whoever that's bringing them. They will be making Meaningless and useless posts that is not in any way benefiting anybody. Whatever they see on social media they come and post it here. Those senior men don talk tire yet these things keeps happening. Those LB wey you see say their senior men dey on ground for them check if na the kind of posts we are seeing here that's is also dropping there. You can't keep provoking someone without expecting an opposite reaction. Instead of them go get problem with anybody it's best say dem remove body. Me I no blame anybody wey choose to stay away.
even though newbies de join the local board and some of them de drop post when too de make sense no be enough reason our snr men suppose leave the board for real

Na this kind thing de also happen for our country when people go run comot for the country because of the way things de go on for the country no go well. I believe say na some of those snr men follow upt in the effort when give birth to this local board and e no go make sense say them leave the board in to go astray.

You see the positive effect of the ones when de active on board de get on us as e be say ones they see things not going on well and they make any statement about am, change de become evident asap.
We know say some of our posts no de too de Bitcoin related but if we de sincere with ourselves we go know say the board no de do all that bad compared to other board.
sr. member
Activity: 448
Merit: 351
I no go blame any of the Hero and legendary members of this LB wey decide not to be associating with the place. Many things wey dey happen here no dey give me Joy, me wey be Member rank. You go come LB like this and you will see new accounts flocking in on daily basis without proper orientation from whoever that's bringing them. They will be making Meaningless and useless posts that is not in any way benefiting anybody. Whatever they see on social media they come and post it here. Those senior men don talk tire yet these things keeps happening. Those LB wey you see say their senior men dey on ground for them check if na the kind of posts we are seeing here that's is also dropping there. You can't keep provoking someone without expecting an opposite reaction. Instead of them go get problem with anybody it's best say dem remove body. Me I no blame anybody wey choose to stay away.
sr. member
Activity: 462
Merit: 355
The great city of God 🔥
Wetting me I observed wey make them no dey like come local board na because of the following reasons:
1. Lack of coordination for the forum, since dem never bring sub board e dey hard for some to come coment. Because they see say alot of shitpost dey here.

2. Many people always get more advantage outside our local board pass the local board.

3. Some na pride too, say dem too big to come dey follow all this newbies dey talk. Forgetting say you fit teach newbies something and get rewarded for that by merit.

4. Another one na the type of campaign wey dem dey do just like as @makus said. Person wey get 20 post per week him go wan use 5slot him get to toch round the forum, and e fit be say na only 1 coment him go drop for the local board and e fit no dey noticable.  And the reason why the local board even they more active na because of the campaign wey oga brainboss dey manage wey give people the privilege to make 60 post and people fit nak 7 post for local board a day and e never dey for other places. So Naim make you see say this local Bor even dey active like This.

5. Some people also hate the Name Nigeria and possibly find am hard to associate with the fellow Nigerians. The only thing wey even drag some of them come na weekly review by Hugeblack + Brainboss local board weekly merit review (no posting on thread) and also the thread by hugblack  [Merit] Help posts in local boards that did not receive enough merits if not you no go even see them here. na this few things I notice.

then for the merit distribution, most senior member they always talk say the rank wey dem reach today no be for local board, but for outside board. so given merit to people wey dey here be like to encourage them not to hustle outside but only depend on local board for rank up, Naim make them Lock Up. According to a conversation I get with one of our oga dem.
sr. member
Activity: 504
Merit: 268
DGbet.fun - Crypto Sportsbook
Actually I think their signature campaign wey Dem join sef still follow, you know say some campaign one of the rule na be say make you post maximum of 5 post for local board that one na if you wan post for there sef, while few say local board post no dey valid, so no body like stress. And  aside that, we get life outside this forum, so that time management no dey let some persons do wattin Dem supposed do for we local board. However this na just my thought I nor know if e dey accurate,  but una wey be Sr men make ona still try dey post, if at all teach us how to make good standard with our local language
sr. member
Activity: 602
Merit: 291
Bitcoin in Niger State💯
Yes, i bring up dis mata, make e clear for me to understand. Because i see a lot of senior men for the forum wey no they gree come near our local board. I no wan they call names but ah done see say those persons been they contribute for our local board too before they stop. Now i wan drag the attention of those persons, if you know anybody like that make we all drag their attention because ah dey very concerned. na why i wan ask weting be the reason wey make they stop to associate for the local board?

Thank you as you don raise this salient point for here today. Many of our odogwus them no green put body for the local board again o and e never too tey wey I observe same them no they too put efforts to create compelling threads that will solve real-time problems that affect many of our Naija guys for this platform. I know say tho so local board no be for just talking about life for here alone but our bosses them fit use am communicate solutions to problems that people are not acquainted to.

Them get some English when gurus (genius) for the forum they use for other technical boards to interact with the audience but yet we they find am very difficult to understand. Selecting from the best and translating it for us in the manner that we will understand with others.

Quote
Although i notice say our LB full with mostly newbies and the topics wey they our LB as well get plenty shitpost  wey be say e dey obvious say na newbies they do most of those things. I wan also know if na because the Niger local board get a lot of shitpost by newbies nah why all this seniour men no they see any need to they active for here. Or e get things wey they no like wey they just keep am to their self and they no wan talk am because they no want problem? Abeg if anybody know the answer to my questions make e answer me. Ah no like as other LB they very united with their seiour men full everywhere but our own just they different.

Thank you, and much respect to my boss them. I hope my words were not rude.

And yes, no reason am, you no they rude and na true talk you yarn there. In as much as they encourage the newbies to be active in the local board, e no suppose be like house wey they run by newbies alone. Them suppose they help us dish out knowledge wey go help us grow.
sr. member
Activity: 336
Merit: 365
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
Thank you, and much respect to my boss them. I hope my words were not rude.
Your words were not rude bro and infact, you talk am well. For sometimes now, I don dey see say some correct naija board members wey be senior men don run commot from the lb. So many of these people Dem dey amongst the earlier men wey still help fight for we Localboard. I don't try calculate watin dey sub but the truth be say, you no go fit tell the reason why dis people Dem not dey too reach the Localboard. And just as you talk am, I dey see other Localboard wey some senior men dey, Dem dey always dey active for there pass general boards. This one self dey motivate them low ranked members to do more as them no say better post go get reward and senior men go dey recognize you.

I no wan deviate go merit matter but. If you notice other board, you go see say even as them get merit source no be d merit source dey share merit for Dem. These members dey recognize the good work of them fellow people and show appreciation in anyway Dem fit take run am. But no be so e be for we board. I no fit tell people how Dem go take dey share Dem smerits but if at all, we no get merit source, Make Una still try dey give the merit out when Una come across better post. If newbies see post wey e mate make and see say Dem pack merit give am, next time e go try harder do better one.

Another thing wey I know say fit dey make we people Dey run commot  go be the fact say we no dey united for this board. Since I come forum, I don see how some of our people no dey gree agree with others. Life no be so. If we dey in unity, this forum go dey sweet all of us. No body go wan commot from local board. Home is home. Abeg make we all try dey come still check the Localboard. If everybody leave am like that dat commot, who wan come dey post for here? Make Una no forget say na watin papa and mama dey do for front of pikin, na Dem go still do when Dem grow.

Jump to: