Author

Topic: Who should we vote for?? (Read 68 times)

sr. member
Activity: 560
Merit: 424
I buy all valid country Gift cards swiftly.
February 26, 2023, 12:41:14 PM
#5
Generally we no need to criticize anyone right now as we dey all try to keep the local board active and I with tye way una dey behave, e come.dey eve show say na we dey make life hard for ourselves.
We for easily tap OP say make him move the thread come local board and na we dey shout spamming rather than just asking the OP to just simply lock the thread.

Big man @OP abeg try lock the thread as every post counts as long as you no delete. We all dey learn and nobody just wake up Sabi everything.
hero member
Activity: 882
Merit: 645
February 25, 2023, 05:10:12 PM
#4
The election was today and ended at 4 pm if the official time is used, except some delays that may occur. Now seeing this kind of topic today at 8:10 pm. This is not necessary at all and should be considered as spam.
As I see dis thread, na watin enta my mind u jst talk so. I first carri eye luk d tym of thread creation nd na 7pm way b 8pm normally 4 our local tym nd na result we suppose dey see by dat tym bt den, watin persn con dey use create thread na, "who to vote for"
Abeg, make una dey calm down o. U say u no get candidate 4 mind as u dey so (OP). Wth all d campaign way don dey on since nd d evaluations way Nigerian society of wch u nd me follow dey do do on dis candidates, u suppose don knw who 2 vote. D thread jst dey unnecessary if u ask me nd e no go hard say we dey do dis tin 2 our corner, we dey cast am b dis.

I have also reported it. Nigeria local board can not contain them again for spam election threads, now they move to main board. I hope something will be done these days to stop spamming in Nigeria local board.
Wen som kind organisation no dey in place, na watin we go see b dis. At least, if we bin get subboards 4 here, even as if dis matter go dey, e no go pepper 4 eye lik e dey now. Pple jst dey create thread anyhow!
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
February 25, 2023, 03:57:31 PM
#3
I have also reported it. Nigeria local board can not contain them again for spam election threads, now they move to main board. I hope something will be done these days to stop spamming in Nigeria local board.

The election was today and ended at 4 pm if the official time is used, except some delays that may occur. Now seeing this kind of topic today at 8:10 pm. This is not necessary at all and should be considered as spam.
hero member
Activity: 966
Merit: 701
February 25, 2023, 03:25:25 PM
#2
Who do you think we should vote for ,today being election day some states has vote ,while some areas are on pending .

We Nigerians needs a new government,but who is the right one we should be voting for ??

Let's come together and discuss 😊
Please move this topic to the Nigeria local board. I have already reported it to be moved, but you can move it yourself using the “move button” at the bottom left of this thread.
newbie
Activity: 13
Merit: 0
February 25, 2023, 03:10:20 PM
#1

Jump to: