Author

Topic: Why physical casino nor dey as rampant as sports betting shop for our society? (Read 47 times)

full member
Activity: 420
Merit: 177
Sports betting especially on football is a big deal in our country. Infact, I believe sef say all these physical bet shops fit dey compete with Redeem Christian Church of God in terms of how many wey dem dey for every street corner.
Baba leave our redeem for this matter oh. Na plenty we plenty no be bad thing😊
But that aside, I believe say e get things when de be your thing while other things no go really interest you like that based on say you never reason am like that and na wetin de sup for the casino ways. We be sports lovers and never really feel say we need alternative gambling mediums like the casinos. Betting shops full street and honestly speaking, we no need casinos if not the rate of gambling addiction go increase very much. Only betting shops when de street don de compete with churches de drag somany youths from being too productive with thier lives and bringing casinos into the equation might even worsen the whole thing.
Casino keh😂😂 it doesn't sound like what Nigerians will have so much interest in sha. Nigerians watch football a lot especially young people that's why sport betting is rampant
no make am look like say Nigeria no fit start to de play casino games make e for popular pass the way we de reason am oh. You know as things de be for this our country, e just take one or two malls to just start am and before you know others don buy into the idea and the thing don scatter everywhere.
sr. member
Activity: 672
Merit: 269
Sports betting especially on football is a big deal in our country. Infact, I believe sef say all these physical bet shops fit dey compete with Redeem Christian Church of God in terms of how many wey dem dey for every street corner. I know e get people wey dey place their bet online, yet we nor fit deny say plenty people still dey go these physical bet shops. I want to believe that the reason for the proliferation of sports betting shops in the country is because football is one of our national sports. But then I come dey reason say for some countries when you go their malls na so you go see all these kinds casino machines for there to take play games like slots and all. But why e nor be like that for our side? Abi e nor dey as profitable as sports betting? Why una feel say no don ever think of am like that? 

I feel most persons have not really thought of investing towards that direction, most times you just need one person to bring the idea of having a casino stationed somewhere in a major city, then after a while it will be brought down to other cities then before we can find those machines in malls and shops. Nigeria is a country that have a lot of people that are interested in gambling, so I believe if casinos are stationed in some of the major cities we have, there will be a lot of patronage. Sports betting started on little scale in Nigeria before we now have this widespread betting shop Criss crossing the entire nooks and crannies of our country, so my point is somebody just needs to start the physical casino business.
?
Activity: -
Merit: -
Casino keh😂😂 it doesn't sound like what Nigerians will have so much interest in sha. Nigerians watch football a lot especially young people that's why sport betting is rampant
jr. member
Activity: 36
Merit: 23
Na condition go make crayfish bend normally, most Nigerians no they see gambling as fun, people just still they see am as source of income and na most of them wey they make use of physical shops to gamble. As the condition they so, na only gambling wey fit multiply money quickly in accordance to wetin most gamblers need.

E dey very hard to agree say football na our national sport, it's a common sport wey be say we sef see come like and e come become part of us, football wey our government no even recognize with the whole partiality wey dey happen inside the NFF.

Wetin you love and sabi na wetin to expect more people to gamble on, same reason why local gambling shops still they exist because no be every body sabi access the internet to stake online, any business owner go like invest for where lots of people they get involved because na there the whole market they for sports betting.
hero member
Activity: 1120
Merit: 887
Livecasino.io

Jump to: