Pages:
Author

Topic: [CHARTS] Monthly Overview Of Nigeria Local Board📈 Monthly Merit Reward - page 7. (Read 12551 times)

hero member
Activity: 1148
Merit: 555

E nor easy for people wey dey campaign wey no regard local board doings to dey torchlight the territory like that so I won salute everybody wey dey do their best to still push this area go front, I also wan extend my congratulations to sabi boy Kelward, he dey really try. Na new members dey make place sweet and na major joy say our own nor dey loose guard. For the rbs matters, abeg which day Satoprincess reduce the reward to $10? I nor see any update like that for the thread. The winner don confirm say he receive wetin them promise am and I believe say na the full reward be that.
hero member
Activity: 616
Merit: 713
Don't joke with my Daughter
Omo me don carry last oo my name no show here again o wetin dey happen oga Igebots e be like say our face no show for this local section again.
Anyway I extend my congratulations to people wey dey active and those wey win the merits award and also the person wey collect the 10$. This one don make them put fire ginger more in our local board.
We move!
sr. member
Activity: 504
Merit: 421
Top Crypto Casino

Golden feathers of the month(Merit award winners)

Code:
1. Wiwo [26]
2. Kelward [22]
3. CryptoHeadlineNews [18]
Congratulations to the winners of last month golden feather award, and a very big shout out to you Igebotz for a job well done, you dey do wetin de INEC chairman no fit do for our country. To you our very own father christmas de Cryptopreneurbrainboss, thank for your generosity. Like this I want thank Satoprincess, our own first lady for hosting the $10 monthly award for newbies & Jr members and also not forgetting everyone who made it to the top 20 posters for the month, we did a hell of a job last month, lets shake tables and push the golden feather winners out of their place. 😀
hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

Golden feathers of the month(Merit award winners)

Code:
1. Wiwo [26]
2. Kelward [22]
3. CryptoHeadlineNews [18]
Omo.. Na the way I carry reach among these 3 names listed above nah I no understand oh, because I never expected it my gee. But shah, I go really like to thank you so much @ Sir Igebotz, because you dey really try, I no go lie, and on that note, I hereby call you the G.O.A.T of this our local board, because you be indeed sure plug wey dey deliver.

Secondly, I can see you added a new feature on the overview of this month (i.e the statistics of the highest merit receiver & senders within our local board) and I go talk say eh make sense.
Ma gee your hard work nai you don reap so, its nice to see members like you and everyone making our local board a really super place because our local board nai go befit our reputation for the forum here as Nigerians and so far we dey do well thanks to active members wey dey really try their best to make these achievements come true.

Naija boys we no dey play when it comes to working hard and we dey show am for here too so I thank everyone for their big efforts and make we just keep am up.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
CryptopreneurBrainboss thank you for the merits gift for the golden feather awards i really good appreciate your selfless service l, your dedication, and your resilience in keeping the bond between every member of the Nigeria Local board together.

Sir Igebotz, thank you for your dedication and good work, indeed you are one of the people that has worked tirelessly to make sure that quality posts are developed and sustained here in the 9ja local board and I salute you on that, you are one person that has kept many of us on our toes to deliver good and quality content here and I appreciate your wealth of knowledge on the general topic of Bitcoin and the entire cryptocurrency industry which is the cardinal point that links all of us here in the bitcointalk community and the Nigeria locals here in the international cryptocurrency content creating and discussion forum BTT.
full member
Activity: 1190
Merit: 126
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
Congratulations to those that made it to embraced the BTC reward and merits reward from the month of June. Igebotz finished work in dis statistics, and I'm very happy I came up to 15th position among top active users in the local board. I believe wat u guys are doing here by giving out reward to users, has really changed so many things which is giving people like us joy d way things are done thoroughly to those that deserve the reward.
hero member
Activity: 896
Merit: 653
Also as for the offtopic discussion, although dem dun dey increase but the topics dem dey somehow interesting but still make we no expect everything to be Bitcoin Bitcoin, e go boring as nothing much dey happen for the country concerning Bitcoin so no much things to discuss on that. In the future we go get better better discussion on Bitcoin but for now make we dey managed wetin we get. Make we put focus on quality topics as na there discussion dey start from. Without quality topic we no go get quality conversation. Igebotz thank you as always.

First of all I wish to say a very big Thank you Sir Brainboss for the meritorious award given to we the winners of the "Golden feathers of the month of June", because it wasn't easy but yet we kept pushing further to offer meaningful contribution to our local board & today here we are.
So however, I support the suggestion wey you just sama above, as to for now focus on quality & quantity of post and not mere Bitcoin related & quantity of post, because apart from that SEC and Binance saga wey happened last month, we no been really getting much to talk about Bitcoin as it concerns our locality.

So it's left for others to air their views now on this, so as to  know which we are using, whether the previous or adopt the suggested.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
To all the winners for June, una try pass me.
How about to all the first 20 posters? Do not mind me, local board posts do not count for Bestchange campaign. I understand.

he no easy to be merit source.
It depends on individuals opinion. To act as a merit source is easy, especially on local board and other boards that you visit the most and active. Merit source would be hard for those that are not active or not that active.

Although, CryptopreneurBrainboss is trying. I like his good work.

I never forget you because if you know help us get the best winners na how we won take know who dey ginger pass who.
Not only the winners are the best posters. And not only the winners ginger our local board.

*excluded potential (1000 merits) and Legendary rank
sr. member
Activity: 350
Merit: 255
I congratulate the golden feathers of last month June,una really try and una deserve the rewards and I hope say una go maintain this title so that una go fit win am back to back. Also I appreciate our one and only oga boss...Brainboss for the motivation wey he dey give for our local board,he no easy to be merit source. Igebotz,I never forget you because if you know help us get the best winners na how we won take know who dey ginger pass who. No be small work wey you dey do and me personally,I appreciate am. Finally lizard say,if nobody praise am him go praise himself. I no ever believe say I go follow for the top 20 active users and with my one day in and one day out post wey I dey post. Local board na fun.
sr. member
Activity: 420
Merit: 273
Golden feathers of the month(Merit award winners)

Code:
1. Wiwo [26]
2. Kelward [22]
3. CryptoHeadlineNews [18]

Before I congratulate the Golden feathers of the month, I wan give big shout out to everybody wey make am to the top 20 active posters for the month, all of una dey try and make una keep up the good works. I know say the local board dey benefit everybody as campaign now dey accept post here but still e take efforts to create the quality contributions wey una dey drop for here. Congratulations to our golden feathers I hope una fit retain una position for this month own and for those dat didn't make the cut, I wish una go overthrown this current winners. Kelward congratulations on winning the Satoprincess Monthly BTC Reward.

Also as for the offtopic discussion, although dem dun dey increase but the topics dem dey somehow interesting but still make we no expect everything to be Bitcoin Bitcoin, e go boring as nothing much dey happen for the country concerning Bitcoin so no much things to discuss on that. In the future we go get better better discussion on Bitcoin but for now make we dey managed wetin we get. Make we put focus on quality topics as na there discussion dey start from. Without quality topic we no go get quality conversation. Igebotz thank you as always.

PS: seems something is wrong with the connections of the forum because I'm seeing duplicated posts and it's as a result of network issue so make we dey look our post history after posting and error showed or delay happens.

Oga brainboss, I receive your merits with gratitude, I say make your source no dry,  thanks.

Make I also use dis opportunity to thank Satoprincess, once again for fulfilling the promise to reward me. I don receive di  complete bitcoin, as you talk am, inside my segwith wallet. No wayo at all, thanks again.
legendary
Activity: 2716
Merit: 1221
Once a man, twice a child!
Tuale to you once again, Engineer! For your time and involvement in keepin owa monthly chart up, I massage your muscles. Brainboss, I salute you for keepin your merit promise to winners; na honourable you be. Satoprincess, you dey do wetin Napoleon Bonaparte nor fit do for owa board. I salute your generosity too. Kelward, I sure sey you go dey for cloud 9 for winning dis thing back to back. Na brace be dat oh. Enjoy, you deserve am. To all the winners for June, una try pass me.

Bia Engineer, time don reach for you to  Mahmoud me to the top of the chart sef 🧐
legendary
Activity: 2240
Merit: 4133
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
Golden feathers of the month(Merit award winners)

Code:
1. Wiwo [26]
2. Kelward [22]
3. CryptoHeadlineNews [18]

Before I congratulate the Golden feathers of the month, I wan give big shout out to everybody wey make am to the top 20 active posters for the month, all of una dey try and make una keep up the good works. I know say the local board dey benefit everybody as campaign now dey accept post here but still e take efforts to create the quality contributions wey una dey drop for here. Congratulations to our golden feathers I hope una fit retain una position for this month own and for those dat didn't make the cut, I wish una go overthrown this current winners. Kelward congratulations on winning the Satoprincess Monthly BTC Reward.

Also as for the offtopic discussion, although dem dun dey increase but the topics dem dey somehow interesting but still make we no expect everything to be Bitcoin Bitcoin, e go boring as nothing much dey happen for the country concerning Bitcoin so no much things to discuss on that. In the future we go get better better discussion on Bitcoin but for now make we dey managed wetin we get. Make we put focus on quality topics as na there discussion dey start from. Without quality topic we no go get quality conversation. Igebotz thank you as always.

PS: seems something is wrong with the connections of the forum because I'm seeing duplicated posts and it's as a result of network issue so make we dey look our post history after posting and error showed or delay happens.

sr. member
Activity: 420
Merit: 273

Golden feathers of the month(Merit award winners)

Code:
1. Wiwo [26]
2. Kelward [22]
3. CryptoHeadlineNews [18]
I’m happy I made the list, this past month wasn’t that great for me, so much going on at the same time. Congratulations to Kelward once again, two times in a row. It says a lot about this individual and also the activity of new members on our board. Kelward, you will receive your bitcoins tonight. Cheers!!

I feel like say I de for stage de collect award, I de 100% grateful to di organizer of dis monthly review. @Igebotz, I hail you my Oga, you too much. I know say e no easy to bring your time, dedicate am to de go through di board, and de do dis monthly charts. Thanks as you consider my humble posts for reward, more greese to your elbow sir.

SatoPrincess, words alone no fit to express my gratitude to you as you wan give me another reward, two times in a row. I pray say God, go de reward you more, as you de encourage upcoming members like me to do more. Thanks.
hero member
Activity: 966
Merit: 701

Golden feathers of the month(Merit award winners)

Code:
1. Wiwo [26]
2. Kelward [22]
3. CryptoHeadlineNews [18]
I’m happy I made the list, this past month wasn’t that great for me, so much going on at the same time. Congratulations to Kelward once again, two times in a row. It says a lot about this individual and also the activity of new members on our board. Kelward, you will receive your bitcoins tonight. Cheers!!
hero member
Activity: 896
Merit: 653

Golden feathers of the month(Merit award winners)

Code:
1. Wiwo [26]
2. Kelward [22]
3. CryptoHeadlineNews [18]
Omo.. Na the way I carry reach among these 3 names listed above nah I no understand oh, because I never expected it my gee. But shah, I go really like to thank you so much @ Sir Igebotz, because you dey really try, I no go lie, and on that note, I hereby call you the G.O.A.T of this our local board, because you be indeed sure plug wey dey deliver.

Secondly, I can see you added a new feature on the overview of this month (i.e the statistics of the highest merit receiver & senders within our local board) and I go talk say eh make sense.
legendary
Activity: 2044
Merit: 1268
Life's but a walking shadow!
And one thing I wan to tok be sae, if you look well, di off topics in last month and this month now e dey increase again. People just dey create irrelevant thread again like before, in the month not may the off topics issue was some how good. Please make try our best. Thanks.
As we never get dedicated moderator for our local board so, i no know the moderators wey dey handle reports for our local board, but you fit dey report threads and posts wey be spam and see if e go dey deleted/trashed, i believe say in the future we go get dedicated moderators and off-topic section, na these things go help reduce off-topic and spam posts for our board. Overall our local board make sense and everybody dey really try i swear, make we continue like that, with quality posts only.
sr. member
Activity: 336
Merit: 365
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
Posting on local board has been what I enjoyed right from the start until a certain time when it was difficult for me.

Since I joined this forum, I have always loved posting on our local board. The only problem is that most post get low engagements and I guess many of our country people are busy on the other boards. So sometimes I just check to see if there's any discussion I can join here.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Igebotz! You are trying. Well done.

I also thank Charles-Tim and myself for taking the first and second position in the list. I congrats the Golden Feather users in the month of June and that also shows that there is a serious competition in the board.
Thanks. You are worth to be thanked too.

Posting on local board has been what I enjoyed right from the start until a certain time when it was difficult for me.

And one thing I wan to tok be sae, if you look well, di off topics in last month and this month now e dey increase again. People just dey create irrelevant thread again like before, in the month not may the off topics issue was some how good. Please make try our best.
There is no how we can totally eliminate off-topics, but one day I hope we are going to have a board for it. Including politics and society.
hero member
Activity: 812
Merit: 725
~
A very good effort I must commend, @Igebotz, you have did a very good job, and the consistency of your effort is commendable for the success of our local board; Thank you for the monthly update.

Congratulations to the award winners, this shows that we are slightly improving in our posting quality and engagements in the local board, I hope we keep on to this wonderful development.

And one thing I wan to tok be sae, if you look well, di off topics in last month and this month now e dey increase again. People just dey create irrelevant thread again like before, in the month not may the off topics issue was some how good. Please make try our best. Thanks.
To some extent, there is a slight improvements, because if you look at the ignored topics in this month statistics, it has reduced compared to the last month statistics.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
Igebotz thanks you for the update though the update took some delay which made some user to react, I was also curious to see the June update since from di first of July. I really appreciate you for the great work you are doing. This your thread is very much important in the local board.

Jump to: