Pages:
Author

Topic: 2024 no go gree for anybody. (Read 289 times)

full member
Activity: 196
Merit: 123
March 29, 2024, 03:29:57 AM
#32
As the year just start, Netizens for our country Naija done adopt the slogan NO GO GREE FOR ANYBODY,  e no mean say make we  dey Waka for road they find trouble or make we no hear sorry when person offend you, Na just for us to double our hustle, no allow anybody'look down on you as an individual, no gree anybody to oppress you online with fake life, make no Pastor deceive you with this year is Ur year when you no dey hustle, keep the hustle real and the rewards of hustling will come to u

My brother wetin you talk no be lie, most people think say the slogan, No gree for anybody, means say na to fight people wey dy give you problem in the past, but them no know say no be wetin Dem dy think, the way I take this no gree for anybody, na just my financial status, I no go gree at all to remain the way I been dy last year,  wether things hard or not, e no concern me, wetin I dy sure off,  by the grace of God, na to eat like elephant and work like ant, because I believe say wether things tough or not, the people of God will survive for sure.
member
Activity: 168
Merit: 75
March 29, 2024, 03:13:08 AM
#31
Omo I just like the way 2024 start with slogan " no gree for anybody" And I like the way people take  things for this our country, no body gree for each other, unlike before wey person go do us something, we go just keep quiet, in order to maintain peace but now no be so, na as e dey hot,  anyhow person want am, e go collect, nobody dey look person face again o, na our peace of mind we dey fight for, so anybody wey say we no go rest, go hear am from us, no matter who e be, even for markets self, now no be only customers are always right, now na both customers and salers get the same right, if you talk wetin no make sense, dem go caution you, if u like buy or not, dem no dey beg anybody. So I like our this year motto.
member
Activity: 70
Merit: 10
March 28, 2024, 08:52:46 AM
#30
As the year just start, Netizens for our country Naija done adopt the slogan NO GO GREE FOR ANYBODY,  e no mean say make we  dey Waka for road they find trouble or make we no hear sorry when person offend you, Na just for us to double our hustle, no allow anybody'look down on you as an individual, no gree anybody to oppress you online with fake life, make no Pastor deceive you with this year is Ur year when you no dey hustle, keep the hustle real and the rewards of hustling will come to u
One thing I love been a Nigerian we are so creative in entertainment and making fun in things even in a difficult times in the country.because this slogan was created even in the hardship no gree for anybody.in the sense every one should be contented with what he has and he should let no one try to oppress them no matter the situation.
newbie
Activity: 36
Merit: 0
February 07, 2024, 07:35:13 PM
#29
Well when I first hear this slogan I first laugh I say Nigerians don come again oo every year them dey bring something out but sha the slogan no too bad sha

For me watin I understand by no gree for anybody na say make you shine your eye this year no allow person use your head say make you wise up this. E also mean say anything you dey do make you put more enough if na work you dey work make you work hard
jr. member
Activity: 70
Merit: 4
February 07, 2024, 07:19:43 PM
#28
As the year just start, Netizens for our country Naija done adopt the slogan NO GO GREE FOR ANYBODY,  e no mean say make we  dey Waka for road they find trouble or make we no hear sorry when person offend you, Na just for us to double our hustle, no allow anybody'look down on you as an individual, no gree anybody to oppress you online with fake life, make no Pastor deceive you with this year is Ur year when you no dey hustle, keep the hustle real and the rewards of hustling will come to u
This no gree for anybody na better slogan wey they Naija and e go help us overcome some kind things. This no gree for anybody na for us not to allow nobody oppress us or use our head to achieve something good. For instance, e get some friends wey we get wey go only chat or call us when they need help from us. This slogan is for us to bill nobody wey bills us wey no they help and motivate us to make money.

I view the slogan from another perspective. To me, it means that one will do anything possible to achieve success this year. And one will avoid anyone using one to achieve success out of selfishness.
Mate, we are still saying the same thing here, if you keep on giving money to those who will bill you this year, it will be hard for you to stay focused and achieve your aim this year. And it is better to invest that money in bitcoin with the DCA strategy and hold till the bull market. Make we no please people this year and displease ourselves, anybody wey wants to call your bad names make in calling you.

Na so mate. This year we shouldn't gree for anybody. Any name wey dey won call me make then go ahead.I don put end to make man dey suffer, make another man pikin dey chop am. Some people Sabi keep their money Wella come dey meet you to chop your own money finish. But for this year, I say no to all kind things.

I learnt something from people last year. I go dey pity the person because of him story but the person dey dress, dey flex with money wey i give, while i never see flex. I just advice myself this year to calm down see as thing go run.
full member
Activity: 588
Merit: 119
Epsiloan Protocol
February 07, 2024, 07:12:30 PM
#27
As the year just start, Netizens for our country Naija done adopt the slogan NO GO GREE FOR ANYBODY,  e no mean say make we  dey Waka for road they find trouble or make we no hear sorry when person offend you, Na just for us to double our hustle, no allow anybody'look down on you as an individual, no gree anybody to oppress you online with fake life, make no Pastor deceive you with this year is Ur year when you no dey hustle, keep the hustle real and the rewards of hustling will come to u
This no gree for anybody na better slogan wey they Naija and e go help us overcome some kind things. This no gree for anybody na for us not to allow nobody oppress us or use our head to achieve something good. For instance, e get some friends wey we get wey go only chat or call us when they need help from us. This slogan is for us to bill nobody wey bills us wey no they help and motivate us to make money.

I view the slogan from another perspective. To me, it means that one will do anything possible to achieve success this year. And one will avoid anyone using one to achieve success out of selfishness.
Mate, we are still saying the same thing here, if you keep on giving money to those who will bill you this year, it will be hard for you to stay focused and achieve your aim this year. And it is better to invest that money in bitcoin with the DCA strategy and hold till the bull market. Make we no please people this year and displease ourselves, anybody wey wants to call your bad names make in calling you.

Na so mate. This year we shouldn't gree for anybody. Any name wey dey won call me make then go ahead.I don put end to make man dey suffer, make another man pikin dey chop am. Some people Sabi keep their money Wella come dey meet you to chop your own money finish. But for this year, I say no to all kind things.
sr. member
Activity: 378
Merit: 259
February 05, 2024, 08:12:05 AM
#26
As the year just start, Netizens for our country Naija done adopt the slogan NO GO GREE FOR ANYBODY,  e no mean say make we  dey Waka for road they find trouble or make we no hear sorry when person offend you, Na just for us to double our hustle, no allow anybody'look down on you as an individual, no gree anybody to oppress you online with fake life, make no Pastor deceive you with this year is Ur year when you no dey hustle, keep the hustle real and the rewards of hustling will come to u

That's it, na waiting we suppose understand be that, the slogan of No Gree For Anybody, some people don dey turn am into something else. Make we no go engage ourselves into any fight be saying we cannot gree for anybody because for Naija wey we dey we too like violence, anywhere you go even young and adults, this year they no go gree for anybody, if na fight abeg make we gree for anybody, we should try and gree for anything wey no go add value to our lives, if person dey leave fake life we need to gree for him to continue his fake life, make we no try to oppress them too and join them with the fake life they are leaving. This year make we no gree for anybody wey try to scam us, we should not gree for poverty, if our hustle no be illegal let continue to dey push am with patient, it will definitely pay us one day. This year anybody wey gree for poverty fuck up.
newbie
Activity: 8
Merit: 0
February 04, 2024, 01:33:36 PM
#25
This 2024 if you like they play because the way things they cost if you not get money no way for you because then don't fix price of things keep already now you go go market today price go good go tomorrow this done cost like say why e con be like that and even the politicians know they help matters
sr. member
Activity: 560
Merit: 418
February 04, 2024, 06:13:46 AM
#24
E be like we enter this year 2024 to come joke and to play, anybody wey come carry this "no gree for anybody" for head nah headache go worry am oh. Things wey we suppose take seriously for this contri nai we dy carry play.
For me this contri nah jokers full am and we sabi pay much attention to all those things wey dy reign, if we no focus I no sure say the hardship of this contri we go fit overcome am and no be to shout nah government cause go help the matter oh. Even our leaders know say the youths/the public like to joke so them no go ever take us serious nai make when we protest or complain of something e no dy end in a productive way. So I go say make we forget this yeye "no gree for anybody" make the hustle be the number one thing to think of every day.
newbie
Activity: 22
Merit: 0
February 03, 2024, 03:18:57 PM
#23
The slogan no gree for anybody is a very bad slogan and is an occultic slogan just like 'who want challenge ,Nobody more more', we no see then.The slogan is not pointing Nigerians in the right direction and we should avoid using it. Just like what happened in my areas some days ago, police men came to arrest a drug dealer in my neighborhood. Area boys started aiding the man to resist arrest, and they were chanting no gree for anybody. So this slogan will only make Nigerians youth to disobey people that are in authority I.e our leaders and should be avoided
full member
Activity: 294
Merit: 229
Let love lead
February 01, 2024, 02:22:14 PM
#22
Well the phrase going on now in Nigeria about not greeing for anyone is quite a negative one and would cause more harm than good to any one who does not take it as cruise and still go ahead to aching on it.
As the Bitcoin halving they come it open opportunities for us and no man is an island you need cooperation and partnership to make it so that said we need unity in terms of sharing helpful crypto-currency knowledge to one another. Just know this that there is no competition we can all make it together.

I don't that adage was introduced with any form of negativity intended, unless for pessimists or natural trouble bags. from my own understanding of that adage and in cognizance with OP's idea, it was just a wake up call to all sleeping, inferior and lazy minds not to underestimate themselves this year nor allow anybody to take advantage of them, it calls for vigilance and possessing your possession if you have been ignoring opportunities that has the possibility of elevating you. we are all encouraged not to think little of ourselves and take up the survival responsibility in our own hands, go out there with courage and come out victorious and successful.

Like I always add to this adage whenever I come across it, "No gree for anybody, and no gree for yourself". You must motivate yourself to be the best and take good risks this new year because just like the saying goes " NO PAIN, NO GAIN" and when you start pushing yourself towards success with all your might, you see that success is very much achievable and by the time you get there, you just see that it feels like normal.
sr. member
Activity: 504
Merit: 302
February 01, 2024, 12:11:21 PM
#21
As the year just start, Netizens for our country Naija done adopt the slogan NO GO GREE FOR ANYBODY,  e no mean say make we  dey Waka for road they find trouble or make we no hear sorry when person offend you, Na just for us to double our hustle, no allow anybody'look down on you as an individual, no gree anybody to oppress you online with fake life, make no Pastor deceive you with this year is Ur year when you no dey hustle, keep the hustle real and the rewards of hustling will come to u

Na Naija we dey na, so every year we must see new slogan, no gree for anybody now Don become a very strong motivational quote now wey dey give niggas joy, I dey proud of my country oh, ah swear no any country wey dey bring new slog like Nigeria and the slogans they normally motivate people, like this no gree for anybody now mean many things as you talk am, no allow anybody use your head drink garri or anyone to be using you, and also no allow person wey no go cheat you make him go free because in this life now if you no smart you go remain where you dey.

But sometimes you gast gree sometimes because If you no wan gree for person wey pass you my brother you go explain tired evidence no go Grin, and also make you no go gree for your destiny helper oh, you see bah everything must get advantage and disadvantage, so no go loseguard and no gree for your helper abeg, before make you no gree try check eyes to know the kind of person you will no gree for.
newbie
Activity: 14
Merit: 1
February 01, 2024, 10:53:52 AM
#20
I wan talk again say make we shine our eye well, no just believe everything wey dem yarn, especially Ponzi schemes and scammers. I sabi say last year, many people fall inside their trap, na mostly because of their own carelessness. Dem no see well, and the wahala wey follow make dem go backwards. Some of us fit dey too attracted to money, dey think say e go easy to just put small money somewhere, and before one week, we go just see ourselves don blow. I believe say this make we no get any greedy mind for Ponzi schemes and scammers.
member
Activity: 153
Merit: 14
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest
February 01, 2024, 10:12:22 AM
#19
As the year just start, Netizens for our country Naija done adopt the slogan NO GO GREE FOR ANYBODY,  e no mean say make we  dey Waka for road they find trouble or make we no hear sorry when person offend you, Na just for us to double our hustle, no allow anybody'look down on you as an individual, no gree anybody to oppress you online with fake life, make no Pastor deceive you with this year is Ur year when you no dey hustle, keep the hustle real and the rewards of hustling will come to u
And if you check it very well you will realize that some of our jobless youths are the ones spreading the slogan in a negative way, I believe the slogan was brought up to encourage us to work hard to survive in this country as our leaders have turned the country upside down, for me personally "no gree for anybody" means, "no gree for yourself" double your hustle, speak your mind without fear when you are being treated badly, make good decisions, keep few friends, save up for rainy days and most importantly,  invest.
full member
Activity: 280
Merit: 190
The great city of God 🔥
February 01, 2024, 07:22:08 AM
#18
As the year just start, Netizens for our country Naija done adopt the slogan NO GO GREE FOR ANYBODY,  e no mean say make we  dey Waka for road they find trouble or make we no hear sorry when person offend you, Na just for us to double our hustle, no allow anybody'look down on you as an individual, no gree anybody to oppress you online with fake life, make no Pastor deceive you with this year is Ur year when you no dey hustle, keep the hustle real and the rewards of hustling will come to u
Definately the word "No gree for any body" might sound so funny but it has a brighter side when you check it. Brighter side I mean is by using it as a motivation to succeed. When someone is oppressing you, or trying slow you down , just make sure you strive and continue till victory is achieved. Because human being always have that characteristics of finding a way to challenge or deceive you in other for you not to succeed but no gree for anybody will make you work hard effortlessly in pursuit of your career. Sometimes when you find yourself in a competitive place and you feel that you can't make it due to the caliber of men or women you see, the no gree for anybody will serva as a motivation not to look into people's face.
newbie
Activity: 29
Merit: 0
January 16, 2024, 06:39:33 AM
#17
No gree for anybody ✋
This is the theme a lot of Nigerians has accepted..
It started on a funny note even with memes , videos and stickers all over. But to my own analysis, it could be negativity used and on the other side positively used.
But the reflection we have been seeing over the social media has been on the negative side of it. This will land us no good
 So the slogan totally depends on the angle you are seeing it from.

Peace🙏.
newbie
Activity: 95
Merit: 0
January 09, 2024, 03:48:29 PM
#16
Personally I understand Wetin people like Frank edwards dey talk but he should also understand what has lead to such slogan Nigerians have been held hostage by the rich and famous constantly looking down on the poor and oppressing them from all angles the average men and women in Nigeria can only dream of breaking out of poverty which has lead us to where we find ourselves right now so when people say no gree for anybody try and understand where they’re coming from and what they hope to achieve with such slogan put yourself in their shoes definitely there will always be individuals who misunderstand and turn a positive movement negative but for those who know what they’re doing motivate and encourage them to not take anything less than they deserve if not you’re not any different from their oppressors.
hero member
Activity: 616
Merit: 509
Top Crypto Casino
January 09, 2024, 03:14:02 PM
#15
In the real sense, no free for anybody supposed to be positive slogan give all Nigerians but una know how majority of Nigerians d like twist something to become negative vibes just to suit peoples bad energy.

You see as this slogan d go on, you go see people wey no go use their head for the whole thing, naso them go find themselves arguing with their destiny helper.

I sae make I drop this pix below for people wey go like display the negative side of ''no free for anybody'' leaving the positive side of it

No be small thing wey this year supposed social media motor go cause oo, many people just dey carry this thing for head as if na their papa job, everyone should calm down and just as frank advice, no be to dey shout no gree for anybody be the problem oo, you fit dey there no dey gree and others dey gree dey do their things dey go and you go just dey wait your time dey talk nonsense wey no follow.
full member
Activity: 224
Merit: 195
January 09, 2024, 01:29:20 PM
#14
No matter how we reason am  people go still bill you, especially your younger ones, or people wey dey look up to you, but it's left for you to decide if u go give dem or not, person billing you for something important no be bad thing, em just need you help but you see billing wey no get head, like one guy bill me ₦500 to carry smoke, Na all those billing nai we no suppose listen to this year. Keep the hustle real, anybody bill you , you bill am back, them do for you , you in return do for them, them ghost you , you ghost them, No make anybody make you feel less of yourself, keep it real mehn.
OP, i like this your motivation thread and we no supposed to take am like joke cos e go dey relevant at some point not all the time. Sometimes we get to gree before the matter go escalet into bigger something wey go cost us. We get to use our brain they operate. Everything is on a whole new level we get to move in line, right decision matters.
member
Activity: 308
Merit: 26
January 09, 2024, 01:07:57 PM
#13

Jump to: