Pages:
Author

Topic: All professions are important - page 3. (Read 502 times)

sr. member
Activity: 350
Merit: 254
Enjoy 500% bonus + 70 FS
January 10, 2024, 03:22:44 PM
#2
Wetting You talk na true, despite how everybody dey find way to work smart or online, e still dey important for some people to also learn handwork. I believe say everybody no fit be thesame sha. because in as much as the economy is concerned many people still value skilled job or hand work pass online jobs or less stressful job. reason being that online business or less stressful job be like lazy man job to them or na scam. Mean while na because of them no dey educated and no smart to do that kind job Naim dey cause am. So wetting I wan let you know today be say, no matter how we do am, or people wey go do those work them wey you dey talk must dey, because lack of management dey bring many people down to the standard wey dey make them do wetting dem dey do today. While others na poverty. so to cut the Long story short, all fingers are not equal. so for that reason no Mater wetting we talk, or even if them give everybody money to start up business today as a form of competition, before month go end %70 of people go broke to the extent of going back to the street. So definitely no matter what, most people must serve others for the circle of Life to complete.
sr. member
Activity: 574
Merit: 252
January 10, 2024, 02:54:26 PM
#1

Now and days alot of youth have the mindset that hand work are for the poor, which is wrong. Most even go further downgrading some professions. I will try and make this brief. For instance

•Yah really wealthy and there's is no carpenters, just tell me how yah home will be furnished.

•Imagine say you get funds and you wan build house or construct any business building. And no labourer (architectures) tell me how you wan con tey do am

•I save one of the best and most common for last farmers, just imagine all those farmers nor con dey tell me how you go tey feed Etc
Also same things also goes on with the other professions I didn't mentioned

Because now and days wetting most of our naija youth know nau yahoo Yahoo (fraud) most of them duh take am as hand work seff. Which is bad just imagine everybody focus on fraud and neglect the rest hand works and professions Omo life go hard the more ehhn even though funds dey wetting u wan con use am do.
 
So anything yah doing as long you know yah doing or learning the right thing always Try and do it well, because in the future you will then know the value of the foundations you lay now.
Pages:
Jump to: