Pages:
Author

Topic: Am a Beginner - page 2. (Read 368 times)

hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
January 09, 2024, 07:50:13 PM
#14
You are welcome to the forum to learn Bitcoin. Since you said you have heard about bitcoin and you don't know weti him dey do. Now let me give you brief review of the concept and also read the links they provide for you so that you will do well. Bitcoin na digital currency wey dem dey use am dey buy things online (internet). And you can buy am from another person and sell am back to the person when the price go up and also keep m for you wallet for a very long time and that one we dey call am "long term investment "
newbie
Activity: 28
Merit: 1
January 09, 2024, 04:36:53 PM
#13
I'm a new beginner and I Really love the way e dey be here, abeg my boss men make una help me for this platform I dey so because with una guard I go fit follow up this platform so abeg make una accept me boss men.
sr. member
Activity: 630
Merit: 420
December 31, 2023, 10:26:30 AM
#12
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well
I just dey see your post today, and me self go like welcome you to d forum even as people don welcome you before. Make sure say you read the forum rules and regulations first before you start to dey post ooo, make sure you don’t go against the forum rules and regulations, because they get some offense wey be say dey no go forgive you, na either make dem ban you or make dem tag your account, and if you don post anything for the forum, even if you delete am, dem get how dem go see am, so make sure say you check anything wey u wan post well first before posting.

Make I come back to your post again. You talk say u don sabi the forum for a long time and u no sabi Wetin e dey about, I don’t really know how you got to know about the forum, but bitcointalk na place wey you fit easily learn about bitcoin and cryptocurrency in general, and if u sabi your ways, then there is room to be earning also.
full member
Activity: 322
Merit: 166
December 31, 2023, 05:45:22 AM
#11
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well

Some of the users don reply you with some links wey go guide you for the forum, make you take time go through them gradually and learn a lot of things by yourself. This is a very large forum and bitcoin ecosystem itself is very large to learn in a day or few weeks. You just need to keep learning and ask questions where you don’t understand. Practice they say makes perfect, so make good use of the time you have to learn more about bitcoin and with time you’ll be a pro in the field. Bitcoin is something you will want to continue to know more about as it gets interesting knowing more about it.
full member
Activity: 560
Merit: 161
December 31, 2023, 05:05:23 AM
#10
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well
I go advice you dey try your best to know about bitcoin make you also try your to understand say bitcoin no be something wey dem dey rush to do. No get the mindset say bitcoin fit make you be rich very fast . When investing in bitcoin you need patience, when you get patience in hodling bitcoin your investment will be profitable. In bitcoin you just need to invest in the amount that you can afford to lose, e no mean say you must invest all the money you have in bitcoin because it is volatile and unpredictable.
full member
Activity: 518
Merit: 156
December 29, 2023, 07:36:37 PM
#9
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well
My brother u do well as you locate this forum, normally we way be your naija brothers go put you through for things way you no Sabi, the only thing way you gats do be say, you need to ask the right questions so that you go get the right answers, for a beginner like you, watin I go suggest make you do be say, you go dey enter beginners and help board, so that you go see some basic things about the forum yourself. For that beginners and help board too, you fit still ask some questions too, them go answer you, as long as say you ask questions for This forum, you no go ever lost your way because men always dey to direct you on what to do.
hero member
Activity: 616
Merit: 509
Top Crypto Casino
December 27, 2023, 05:39:39 PM
#8
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well
Welcome bro, I no know whether my eye dey pain me or I don see this your thread for two places because I am sure that you posted this same thread on the beginners and help board. Anyways e no still matter since na local and outside and I go understand say you be newbie but make you take to correction of not actually spamming same thread with exact same words for different board because so of these guys dem are really hash and can even call that act of yours different names.
sr. member
Activity: 1316
Merit: 379
#SWGT PRE-SALE IS LIVE
December 27, 2023, 04:51:57 PM
#7
Sincerely speaking here is too large and you need time to sniff through the forum especially the Bitcoin discussion section and beginners and help section those areas carries a heavy information you need to know about bitcoin, people who comes here always gain vast knowledge when they are determined to educate themselves the more than merely being curious about how to meet up with their ranks and focusing about their merits.

Out of 90 percent of newbies today only focused on merits they don't believe on hard work rather looking for the easiest way to earn merits so they could meet the next rank and become legendary as others did without knowing life is gradual, so is the forum.
full member
Activity: 392
Merit: 185
Play Bitcoin PVP Prediction Game
December 27, 2023, 04:27:01 PM
#6
OP, I welcome you to this community of Bitcoin enthusiasts, this place is meant for the discussion and the passing of information about Bitcoin, for you to learn here you must abide by the rules that govern this forum, These rules will help you to grow and become one of we'll known user that has contributed immensely for the growth of this forum,  as a beginner you must read through some helpful thread for beginners, some of those thread will equip you and prepare you frk things ahead, everyone was once a newbie, that's is the foundation of this forum, so feel free to explore here, you might face many criticism but don't relent, learn from them and make yourself relevant and useful here, see you at the top soon.
full member
Activity: 434
Merit: 152
December 27, 2023, 11:47:45 AM
#5
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well

Welcome OP, you are in the right places to learn about Bitcoin because this forum is created to learn many things about cryptocurrency and am very sure you will understand anything that you need to know if you are Patient. Firstly just follow the rules and regulations of the forum without causing any problems to affect your account.

You can visit this thread and see the rules and regulations before you start anything in the forum

https://bitcointalksearch.org/topic/unofficial-list-of-official-bitcointalkorg-rules-guidelines-faq-703657

And you can visit this link to know what is bitcoin before you start your investment journey causes if don't know what is crypto you will never succeed on it so visit the link https://learnmeabitcoin.com and am very sure you can get some knowledge about it anything you don't understand you can ask your questions and they will answer you correctly, because we are here to share knowledge to each other.
hero member
Activity: 2478
Merit: 621
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
December 27, 2023, 11:34:59 AM
#4
OP, I welcome you on board but e go good make you do ur proper introduction for Re: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. instead of creating new thread to do that.

You are welcome op with warm embrace. So after you don introduce yourself properly for the board wey @Mpamaegbu dey talk about, make you dey read wetin dey sup for the thread wey I drop below. That is the board wey go help you understand the elementary stuff wey go support you here.

https://bitcointalk.org/index.php?board=39.0

Welcome onboard

Edit: You still posted on beginners and help board.
legendary
Activity: 2688
Merit: 1208
Once a man, twice a child!
December 27, 2023, 11:15:57 AM
#3
OP, I welcome you on board but e go good make you do ur proper introduction for Re: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. instead of creating new thread to do that.
full member
Activity: 266
Merit: 187
Bitcoin!!
December 27, 2023, 10:05:05 AM
#2
Op first of all, you are welcome to this great forum, wattin you come find for here na better thing, oyibo talk am say, knowledge is power. So I go still advise you make you no give up easily for this knowledge wey you come for,  because e go take you go far. Especially now wey e don dey legal for our country. This forum wey you come so e get rule wey everybody supposed to follow, but if you disobey any one , them fit give your account tag which means your reputation don decrease.

https://github.com/bitcoinbook/bitcoinbook

This one of the most useful books wey I fit bring come make you take hold body.
newbie
Activity: 17
Merit: 1
December 26, 2023, 08:39:45 AM
#1
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well
Pages:
Jump to: