Pages:
Author

Topic: Anytime na opportunity to invest for bitcoin (Read 288 times)

full member
Activity: 532
Merit: 181
January 07, 2024, 03:15:36 AM
#25
Most persons for Naija no believe in anything online or digital money, e no get as u wan tell them pass, them just wan dey trade  their physical cash come see there money physically, maybe Na waiting other online business wey dem done involve in done do them, most of them still they carry pomsy scheme mentality follow anything wey be online, because of waiting MMM do us, but them no one say Bitcoin different from MMM, you no go blame them sha, becos ones beaten twice shy, our own to to enlighten them on the advantages of investing into BTC, without that them go still they doubt BTC.

Na waiting dey happen to many of our fellows friends be that, they are scared to invest there money to get profit they think is everything that is scam online, but I didn't blame some people because some have invest in some platform that they think is real they will pay them, and later on dey go scam them on it, because waiting i dey see with some platform if you invest your money with them in the online platform, they will say you should buy some products with them and they will be giving you some motivation that you will earn huge amount in there online company platform if you can follows there advice.

If you have never been scammed before, you will simply put money into their platform and they will immediately scam you if you deposit money, which is why some people won't take second chances to invest in any online platforms and prefer to invest in real estate that they will see physically. but as for me I think if I introduce someone to invest in bitcoin and I tell him everything about bitcoin and I show him the prove of what have achieved on my investment am very sure in will believe that bitcoin is a real legit investment.
member
Activity: 308
Merit: 32
BTC no get specified time for investment, anytime you invest inside Bitcoin you must make profit, but the time for the profit nai go require small patience, because e fit take months and it only takes a patient person, For me anytime I hear say the price of Btc drop I dey buy small because I know with time e go surely appreciate,
To me BTC Na long time investment , just invest you remove your mind, anytime you hear say BTC done appreciate you come check your profit.
full member
Activity: 560
Merit: 161
The truth be say anybody wey dey wait for when e go invest in bitcoin the person never ready because this same way the person will keep on procrastinating till no investment will take place. People who like posting when to start up their investment they always feel it is too late to invest in bitcoin or the price of bitcoin is too expensive for them to buy bitcoin to start up investment. I think people who feels it is too late to invest in bitcoin have no understanding about bitcoin because no time is ever late to invest in bitcoin.
legendary
Activity: 2478
Merit: 4341
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
wetin I wan tell my people be say make we dey buy bitcoin and dey keep am any time wey we get money to buy bitcoin, some of us dey wait until somebody tell them say na now be the right time to invest for bitcoin before they go invest, so I no blame them because na the wey dem use know bitcoin

We need to blame dem oh because na dem dey give all this self proclaimed influencer mouth to dey talk, why you go wait for person to tell you to buy Bitcoin before you go buy, dem tell you say e get anybody wey fit talk when Bitcoin go increase or decrease. Anybody wey dey make speculation dey use general information wey dey available to everybody, dem no special or get any first hand information wey we fit no get and when you dey wait on them to tell you to buy or sell, na so dem go begin create telegram channel and dey charge you for wetin you fit yourself. You no dey trade so why you dey find when to buy or sell, all you need to do is to buy Bitcoin anytime you want and hodl.

Quote
Dey no dey plan to buy bitcoin or dey wait for one to tell you  time before you go buy bitcoin, e get wetin I be wan make this our people understand for buying and selling of bitcoin, if you have for mind to buy bitcoin and invest you will buy bitcoin, but the thing be say many people dey wait until the precious time comes before them go buy bitcoin,  but I dey let una know say bitcoin no get particular time wey you go buy am.

Actually dem dey plan to buy Bitcoin, you no go just rush anything for life. When you DCA you dey plan to buy Bitcoin, you can also target a price you want to enter the market and buy when the price reach that level. You can also not wait for that price so you don't miss buying Bitcoin. Different strategy dey to use invest inside Bitcoin so just do the one wey your money or body accept. But no go dey procrastinate or na you go regret am. For me I prefer to buy and wait instead of waiting to buy na just how my own be but others own can be different although at the end of the day, the koko na say we finally buy the Bitcoin as that's all that matters.
sr. member
Activity: 476
Merit: 385
Baba God Noni
Buying bitcoin dey very easy, na people just dey think say he hard. As long as you dey work and dey get income, na to just use like 10% from your monthly salary buy bitcoin, just like the way wey we dey save money every month so that we go fit use am achieve something wey dey precious to us. Some people every two weeks or monthly, them dey buy new jeans and shoe just to dey pepper people for their neighbor hood. If you keep this money say because you too win follow to benefit for the profit wey bitcoin dey give people after you don keep am for a very long time, you go fit scarifice some amount of money from your weekly or monthly income to dey use buy bitcoin weekly through the NCA strategy because this na one of the best way to buy and increase your bitcoin portfolio without stress of investing.

It is better to get started now than waiting for when you think that bitcoin price will fo below this price because we might not see this price anymore. Our currency don depreciate finish and this suppose give you good reason why you go start to dey use your money wey you dey keep for bank to take dey buy bitcoin so that the value of that your money go still dey even though our Naira lose more value over time, your own wey you use buy bitcoin as your savings go increase over time.
member
Activity: 308
Merit: 32
Most persons for Naija no believe in anything online or digital money, e no get as u wan tell them pass, them just wan dey trade  their physical cash come see there money physically, maybe Na waiting other online business wey dem done involve in done do them, most of them still they carry pomsy scheme mentality follow anything wey be online, because of waiting MMM do us, but them no one say Bitcoin different from MMM, you no go blame them sha, becos ones beaten twice shy, our own to to enlighten them on the advantages of investing into BTC, without that them go still they doubt BTC.
sr. member
Activity: 434
Merit: 254
DAKE.GG - CASINO AND SLOTS | UP TO 230% BONUS
No matter how you tell people about the tracks to follow to get involve in bitcoin investment, most of them will still be thinking as the op said, bitcoin is an opportunity, when opportunity presents itself, what anyone should do at this point is to embrace it, waiting for another time may be deceit on the investors side because such time or day may not come again, that's bitcoin is a continuous process, once you have the information,knowledge and the funds for investment then you are good to go, but if anyone chose to wait further it's to own detriment, you may decide to wait until when the price dips but unfortunately to you the price keep soaring, at this point you might even lose interest, if you are interested bitcoin investment do it as soon as you get hold of funds.
sr. member
Activity: 714
Merit: 347
Bitcoin investment is something wey dey open and any body we dey interested to invest for bitcoin can invest at any time, but some people no dey like to learn before dey invest and na the thing dey make them to loseguarde for their investment, wetin I wan tell my people be say make we dey buy bitcoin and dey keep am any time wey we get money to buy bitcoin, some of us dey wait until somebody tell them say na now be the right time to invest for bitcoin before they go invest, so I no blame them because na the wey dem use know bitcoin

Dey no dey plan to buy bitcoin or dey wait for one precious time before you go buy bitcoin, e get wetin I be wan make this our people understand for buying and selling of bitcoin, if you have for mind to buy bitcoin and invest you will buy bitcoin, but the thing be say many people dey wait until the precious time comes before them go buy bitcoin,  but I dey let una know say bitcoin no get particular time wey you go buy am.

Buying bitcoin no mean say this is the precious time to buy it, bitcoin na investment wey be say every time you fit invest because na every time E dey rise and drop price, bitcoin is a unpredictable invest that nobody fit talk say na better time be this wey if I buy am I go gain in a month's time, and na waiting all of us no dey understand be that,  many of our people this days no dey understand how to invest on bitcoin before make they put them selves in the process, and that is very important thing before doing that.

I never see any investment wey better pass bitcoin and if anybody ask about a invest wey dey make person become successful in future na bitcoin I go talk, all you need to do is to understand the process and hold your bitcoin well and after a while when the price is rise you will sell your thing and get waiting God wish to bless you with your investment, and again remember say bitcoin no be for lazy people  Grin.
sr. member
Activity: 504
Merit: 268
DGbet.fun - Crypto Sportsbook
Currently the market don come down from  the $45k wey e bren touch, and if anybody ask me, I go say na now be the perfect time to put body buy enough Bitcoin as possible. Or you consistently dey use the DCA method take dey accumulate because this strategy na for every body. Both the rich and poor naim this strategy go work for, because e no necessary mean say make you put very big amount before you don become Bitcoin holder. As far as I'm concerned, any thing wey you fit afford buy put for your portfolio na you get am, so nobody go question you about your assets. Do the one wey you power reach make you leave the rest.
sr. member
Activity: 182
Merit: 120
Just like wetin your topic talk anytime na opportunity to invest in bitcoin and some people no still understand cause them think say specific time dey to invest and some go get this wrong impression of investing with huge amount so even if them no get that kind amount them go leave the investment forgetting about the DCA method wey be the best method.
Sometimes observe the people wey dey talk bad about the market them no plan their investment well and na why them no wan invest, one thing about bitcoin investment who no get patience no fit invest cause bitcoin investment needs time na why e good make you invest with money wey you no need again because without that money you can still carryout your daily activity so you no go even care about the investment, some of them know the benefit of bitcoin investment and some even get better job but them no dey ever dey satisfied with the market na why them go sell without profit. Bitcoin investment no get any specific season to invest just invest when you have the money and hold for long term.
sr. member
Activity: 532
Merit: 250
Every time na previous time to buy bitcoin and if you still dey look for special time again wey dem tell you about, you go end up buying at a higher price and your accumulation target go take more time dan expected initially. Bitcoin na something wey dey every volatile and if you no careful and try to outsmart the market, you go lose wella for the market and e go later turn regrets for you. Now, later, tomorrow are all good time to buy bitcoin. Once you have the money just stack up and add to dat savings, you could be missing out to buy at dat price forever.
hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Bitcoin investment is something wey dey open and any body we dey interested to invest for bitcoin can invest at any time, but some people no dey like to learn before dey invest and na the thing dey make them to loseguarde for their investment, wetin I wan tell my people be say make we dey buy bitcoin and dey keep am any time wey we get money to buy bitcoin, some of us dey wait until somebody tell them say na now be the right time to invest for bitcoin before they go invest, so I no blame them because na the wey dem use know bitcoin


See my brother the truth be no be everyone nai Bitcoin Investment dey for and most persons dey even invest in Bitcoin because of the plenty good Tori wey dem don hear and that one now go come put the mentality of dem actually making it overnight with Bitcoin for their brains whereas dem no know say even to invest in Bitcoin nad get profit na big matter because e no easy at all.

- before you invest, you must get something wey dey give you money on a steady to Avoid tempering with your coins.

- you must not dey fear say Bitcoin go drop because na dis fear dey make people sell off their coins.

- you must be patient, because an investment in Bitcoin na slow and steady because na process e dey take build up momentum.

And so many other factors wey involved for someone to actually benefits from their investment.
sr. member
Activity: 602
Merit: 306
Bitcoin investment is something wey dey open and any body we dey interested to invest for bitcoin can invest at any time, but some people no dey like to learn before dey invest and na the thing dey make them to loseguarde for their investment, wetin I wan tell my people be say make we dey buy bitcoin and dey keep am any time wey we get money to buy bitcoin, some of us dey wait until somebody tell them say na now be the right time to invest for bitcoin before they go invest, so I no blame them because na the wey dem use know bitcoin

Dey no dey plan to buy bitcoin or dey wait for one precious time before you go buy bitcoin, e get wetin I be wan make this our people understand for buying and selling of bitcoin, if you have for mind to buy bitcoin and invest you will buy bitcoin, but the thing be say many people dey wait until the precious time comes before them go buy bitcoin,  but I dey let una know say bitcoin no get particular time wey you go buy am.

In as far say the money dey to start an investment, every time is the best to buy bitcoin base on how we take understand am pass each other as you say, some people like to dey target market they use to wait till price drop they want to claim wiseness, waiting to buy when the price drop, which dey don't know if they will keep on waiting, some of our plan be say we no get that mind to invest our money for a long time, e dey affect many people, their own be say even though na small profit then get they are okay with it, not until they keep on waiting for a years to have a big profit.

I believe say many people are in this bitcoin investment not for a long time, as bitcoin price take they around $45k plus now they won't consider to buy, they will be expecting the price to drop down before they can buy, because they are expecting the price to rise reach that point again na their plan wey dey have be that, those that are thinking that bitcoin have specific time to buy, they are not ready yet to buy look at bitcoin price now, those that are holding for a long time know what they have gain so far, it's still good to grab this opportunity.
sr. member
Activity: 476
Merit: 316
Get $2100 deposit bonuses & 60 FS
Bitcoin investment is something wey dey open and any body we dey interested to invest for bitcoin can invest at any time, but some people no dey like to learn before dey invest and na the thing dey make them to loseguarde for their investment, wetin I wan tell my people be say make we dey buy bitcoin and dey keep am any time wey we get money to buy bitcoin, some of us dey wait until somebody tell them say na now be the right time to invest for bitcoin before they go invest, so I no blame them because na the wey dem use know bitcoin

Dey no dey plan to buy bitcoin or dey wait for one precious time before you go buy bitcoin, e get wetin I be wan make this our people understand for buying and selling of bitcoin, if you have for mind to buy bitcoin and invest you will buy bitcoin, but the thing be say many people dey wait until the precious time comes before them go buy bitcoin,  but I dey let una know say bitcoin no get particular time wey you go buy am.
Yes, op anytime is an opportunity to buy bitcoin if you understand the concept of bitcoin. Bitcoin is long-term something before you go see a better profit on top of your bitcoin investment, and you fit get friend wey no go fit dey patient to hold bitcoin for a long term. If you get that kind of friend you go time when bitcoin halve don they reach to tell am to buy bitcoin, so that in no to go hold am for the long term before in go see profit from in bitcoin investment, such as period like this. If you have bitcoin knowledge and your financial ability no gree you to start your bitcoin accumulation journey, you fit dey save 2k for somewhere every week to start buying bitcoin monthly with the DCA strategy. The DCA strategy will allow you to take care of your financial challenges when they arise and also take care of bitcoin volatility for your bitcoin holding.
sr. member
Activity: 504
Merit: 268
DGbet.fun - Crypto Sportsbook
Na the Koko be that, Bitcoin no get any specific time wey you go buy am, so e never dey late to buy now, e get wan post wey I jam for this forum the baba say yesterday was the best time to invest while today is the second best. Na there e end no procrastinate till tomorrow, person wey dey procrastinate just dey do em self. Just imagine since wey we dey talk about buying of Bitcoin, now almost the entire market don they follow the trend of Bitcoin, Bitcoin don dey see better green. Despite say e don dey rise small small before the halving, na now be still the best time to buy before the bull run start.
hero member
Activity: 2660
Merit: 630
Vave.com - Crypto Casino

but the thing be say many people dey wait until the precious time comes before them go buy bitcoin,  but I dey let una know say bitcoin no get particular time wey you go buy am.

Bro, everything wey concern investment for bitcoin na about goal wey you dey pursue, where you set your eyes put matter and you need to focus on it.

To invest depend on the thing wey you want. If you want hodl for long time den to begin buy as soon as you think say e cheap to buy and that na when price don crash like 2 years before the next halving, by that time the market don really turn red. Some people also want to buy when e don near halving or bull run so that dem no go hodl for too long, dem just want hit deir target den dump and go. Therefore, it depends on your goal and not be say you go just go invest without plan because some people no really get extra money to tie down. But seriously, no be much people fit invest and hodl or tie deir money down for two years just like that as economy no smooth, family dey deir to run around on.
sr. member
Activity: 504
Merit: 378
The great city of God 🔥
Bitcoin investment is something wey dey open and any body we dey interested to invest for bitcoin can invest at any time, but some people no dey like to learn before dey invest and na the thing dey make them to loseguarde for their investment,
For me I think person wey no Sabi about bitcoin go fit do bitcoin investment. the only thing you go talk be say, them dey depend on others to invest, just like you said. Bitcoin investment na one thing wey people just need to understand say na profit and loss something. Profit when bulish and loss when bearish. And anybody wey dey wait to see results or seak advice from people before them invest no no wetting bitcoin dey all about. For example somebody wey set trap for Bush meat, no no the day meat go enter trap, but you get the believe because you don know say bushmeat dey pass there always. When meat go enter trap you go smile and e fit make your friend go set trap and expect to Catch Bush meat too. But e go also take time for am to catch too. Wetten really matter time and patience. Because your success is determined by the level of your patience and knowing the wright thing to invest on, like bitcoin. Otherwise you go just invest in vain.
So bitcoin no get investment time. The Chace is always there. And if person still dey wait the price come skyrocket e pain the person Wella.
sr. member
Activity: 224
Merit: 195
Bitcoin no dey like too much drama, e sweet die when be say you know the right thing to do at that spot and you con put in every possible best just to make am happen. Some person know all this and have the financial ability to begin accumulating Bitcoin but will want to deviate and spend on devalued stuffs, when the time comes when those who invested will be ripping all what they invested it will now be a psalms of had i know full of regret and wishes.

There are people who are impoverished but are damn willing to start holding Bitcoin, should be a matter of time till when things turns for good then little by little begin investing and not miss the opportunity, take out the DCA strategy to help the process.
sr. member
Activity: 588
Merit: 338
Bitcoin investment de very unique in di sense say na for your own pace you go de do your investment, and you no need any specific amount to take start. Di beauty of im investment be say you no need to wait till your money reach 1 Bitcoin wey pass $400k before you start because no be small money be dat, you fit start with Bitcoin smaller units wey be in Satoshi, de do DCA de come, before you know you go don hodle am plenty. So anybody wey don de privileged to sabi Bitcoin investment now, e never de too late, after halving we de expect bull run wey be di time wey investors go see better ROI for dem money.
sr. member
Activity: 336
Merit: 365
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
~

For 2023, e get plenti chance for pipo wey wan buy or invest for Bitcoin. d price dey steady between 20-30k until October when e begin show bullish movement. If person bin get interest to buy Bitcoin, that time for October na e for good pass. Since December, the price don waka waka above 40k, and e fit remain for 40-50k range reach February.

Now, no be time to wait or dey use "buy dip" method, na time to dey gather and accumulate before the next bull run. No wait for perfect chance, because the price wey you see today fit be the chance wey you miss tomorrow.
Pages:
Jump to: