Pages:
Author

Topic: Bitcoin don prove them wrong. (Read 344 times)

full member
Activity: 252
Merit: 57
Reward: 10M Sheen (Approx. 5000 BNB) Bounty
Today at 03:48:08 AM
#31
Normally na so e dey always be sha when new something come out people dey always fear first before Dem go start to take advantage am. While because the world wey we dey today na full of scam so na wetin make most people no fit invest in Bitcoin that early stage even though me self dey among for the people wey been dey see Bitcoin as scam it was when I joined this Bitcointalk forum na I no say Bitcoin dey legit so if to say I start to invest in Bitcoin that early stage by now I for don make am. However, to take risk sometimes dey always dey good because the risk wey you take today fit make you billionaire tomorrow.
full member
Activity: 448
Merit: 163
October 23, 2024, 02:52:50 PM
#30
1. Say one altcoin go come way go better pass Bitcoin.
Some people done really talk well well say one day one altcoin go come out and that altcoin go better and big pass Bitcoin but many years don pass and Bitcoin still be the best crypto coin for the world way they more secured, 100 percent decentralized and still the biggest in price the way things they, no coin fit big pass Bitcoin.
I will said that in the all world Bitcoin is the best coins, we all know that there’s is a altcoins that came at the back of the Bitcoin which a lot of people’s was sayin that it will be better then Bitcoin and honestly over pass many years they have never done well like Bitcoins; the only things they been doing all this is to jump without pump up. When the Bitcoins is dump all the altcoins will be follow to dump, but when their the Bitcoin is about to pump they will remain without any sign of pump and that’s what a people’s can said I will never put the Altcoins ahead of the Bitcoin.
sr. member
Activity: 1316
Merit: 379
Fully Regulated Crypto Casino
October 23, 2024, 08:50:55 AM
#29
Exactly, many people regard bitcoin as a fraud because they do not believe in it, but nothing has changed; it is still working effectively and individuals who invest in it are profiting. But most people who don't believe in bitcoin don't know anything about it, since if you don't have any cryptocurrency, you will certainly believe in bitcoin because it is the most popular and greatest in the world, in my opinion. Because everyone has a choice, but I believe that anyone who is familiar with cryptocurrency will never claim that bitcoin is a hoax. And what I reveal again is that, some individuals just like confusing some people so that they won't invest because they didn't have the money, so another person won't do, so that they won't benefit from it.

Knowledge is the key to success because if you don't know anything about bitcoin, you'll believe whatever everyone says because they've been there before you and claim to know more than you. However, with the Internet, you can search for anything you want to know. So, if they suggest something is a scam, you should conduct your own research to see whether they are telling the truth.

I think more people are beginning to reconsider their judgements about Bitcoin lately, in the past a lot of people critised it an said all sorts of stuffs to discourage people from going into it but over the years, Bitcoin has been thriving and the price is beginning to prove them wrong that's why it's now being adopted for different use cases, Bitcoin have gone through different challenges over the years, from government regulations, criticisms to scam charges but yet it still remains the best Cryptocurrency and superior to others. However all those challenges can't stop it from thriving, several government who implemented several regulations to hinder people from using Bitcoin are gradually calling off their regulations, some so called critics are the ones even buying it more and  more people are beginning to notice that Bitcoin is legit and not like shitcoins because they're now learning and understanding it's concepts compared to the previous times.
full member
Activity: 532
Merit: 181
October 23, 2024, 03:00:35 AM
#28
E get when me and person been dey argue one certain time say Bitcoin go reach $70k, and I remember vividly, the person tell me say the day wey Bitcoin go reach $70k say e go gimme 100k, say Bitcoin wey go soon fall.
Na normal thing, people wey no believe in bitcoin choke, some think say na ponzi, many others believe say na outright scam. I no go really blame some of them because dem been get this wrong information from the news media and also from social media too. Me i just happy say when i been hear about bitcoin, i calm down to try understand am, if not i for be one of those people wey dey think say bitcoin na scam.

Exactly, many people regard bitcoin as a fraud because they do not believe in it, but nothing has changed; it is still working effectively and individuals who invest in it are profiting. But most people who don't believe in bitcoin don't know anything about it, since if you don't have any cryptocurrency, you will certainly believe in bitcoin because it is the most popular and greatest in the world, in my opinion. Because everyone has a choice, but I believe that anyone who is familiar with cryptocurrency will never claim that bitcoin is a hoax. And what I reveal again is that, some individuals just like confusing some people so that they won't invest because they didn't have the money, so another person won't do, so that they won't benefit from it.

Knowledge is the key to success because if you don't know anything about bitcoin, you'll believe whatever everyone says because they've been there before you and claim to know more than you. However, with the Internet, you can search for anything you want to know. So, if they suggest something is a scam, you should conduct your own research to see whether they are telling the truth.
hero member
Activity: 742
Merit: 529
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
October 22, 2024, 10:58:07 AM
#27
1. Say one altcoin go come way go better pass Bitcoin.
Some people done really talk well well say one day one altcoin go come out and that altcoin go better and big pass Bitcoin but many years don pass and Bitcoin still be the best crypto coin for the world way they more secured, 100 percent decentralized and still the biggest in price the way things they, no coin fit big pass Bitcoin.
For those other list rating from number 2 down to the end me I agree with you say bitcoin don prove the anti-bitcoinist them wrong about their assumptions and perceptions about bitcoin. But on this number 1. me I no dey want argue about this one because everyday technology and innovation the improve and advance with people creating things we least expected. So if for now nobody or group don fit create coin wey better pass bitcoin it no mean say in the future it fit no happen. Na to just follow the protocol of bitcoin and then add more advanced features and solutions to it then boom you go see say every person go start run go in that direction but for now make we enjoy the use case and profit wey bitcoin dey give us.
sr. member
Activity: 448
Merit: 264
October 21, 2024, 04:37:42 PM
#26
All those we don talk am pass in the forum. And I will talk on the number 5. You really try for the explanations but the use of bitcoin is really limited to only investment in 99% of the country. And the real purpose of bitcoin was to use as to buy things online. But that side is not really utilised very well. It is in the Bitcoin whitepaper to use bitcoin to buy things as p2p. But time is coming that we will use it well in the aspect.
sr. member
Activity: 406
Merit: 282
Let love lead
October 21, 2024, 03:43:57 PM
#25
Many people been get this wrong perception about Bitcoin in it's early days, sometimes I don't blame some of us from this party of the world since ponzi been dey on the high that time and people no really know wetin to trust. Them no even come understand the price volatility join, so when the price begin dangle, them sell off immediately out of fear. Me I been sell my own with loss back then because the orientation was poor.

I guess we all dey wiser and more informed now, so we dey involved now more than ever and we have come to stay in our involvement in Bitcoin as we anticipate say em go dey appreciate so that our investments go dey get more profitable.
sr. member
Activity: 476
Merit: 307
October 21, 2024, 03:13:58 PM
#24
It is true that bitcoin is banned by government system of different countries but I think, we have to think about future and take risk in bitcoin investment and increase portfolio through DCA method.
Me i no too understand wetin you bin dey try talk, na only a few countries wey don outrightly ban bitcoin, e dey legal for most countries, though almost all of them wan regulate its use amongst their citizens. Take Naija for example, bitcoin no dey banned for here na, but our government no like crypto, so dem dey find way to regulate am, so dem go fit dey chop tax from am.
Me no also understand the guy post well but I believe say your reply don clear am. E shock me when him been say them ban bitcoin for all countries because I know say that kind thing no fit happen when we dey hear news of China planning to make bitcoin legal and even US go dey very active for bitcoin if Donald Trump win base on wetin him talk for him campaign. Me I know say bitcoin just dey start and the future dey very bright, so make people dey buy and save as much as them fit now because for future the thing go grow wella.
full member
Activity: 434
Merit: 202
Duelbits.com
October 21, 2024, 11:34:33 AM
#23

3. Say them go hack Bitcoin.
Some people done talk am well well say them go just hack Bitcoin one day, e get one day I been they argue with 3 of my friends them say people fit hack Bitcoin and them go hack am one day, people they always talk am but e no fit happen them fit hack exchanges, personal wallets but you see Bitcoin them no fit, they way them create Bitcoin there protocol and there decentralized nature them no fit hack am.
This aspect of say dem go hack Bitcoin naim catch my attention, the thing fes make me laff fes hahahaha,  first thing be say If you understand the technology behind Bitcoin dat kain thing no go even come your head but na pipo wey no understand wey think say na just wan normal thing wey dem dey c for Internet so anybody for just say dem dey hack am, d time wey you go waste dey try to hack Bitcoin you for don use am make money if you buy Bitcoin because the attempt alone go take you years even if we know say you no go succeed,  Bitcoin no be wetin dem dey tink to hack, u only fit hack person wallet collect person own but I no sure say u fit hack ma, e be like money wey dem dey use pay for something, I never c were dem hack money so I no sure say dat kain thing fit happen and even all this years wey Bitcoin don dey sef, we never hear say anything like dat happen.
legendary
Activity: 2184
Merit: 1302
October 19, 2024, 03:45:29 PM
#22
It is true that bitcoin is banned by government system of different countries but I think, we have to think about future and take risk in bitcoin investment and increase portfolio through DCA method.
Me i no too understand wetin you bin dey try talk, na only a few countries wey don outrightly ban bitcoin, e dey legal for most countries, though almost all of them wan regulate its use amongst their citizens. Take Naija for example, bitcoin no dey banned for here na, but our government no like crypto, so dem dey find way to regulate am, so dem go fit dey chop tax from am.
newbie
Activity: 50
Merit: 0
October 19, 2024, 11:00:23 AM
#21
All you listed are still what is being held, i don't think we have totally declaim those postulation because many still doubt the existence of Bitcoin, governments are still fighting against Bitcoin and in a few cases Bitcoin is still used for scam activities but in all cases it doesn't stop how every enthusiast sees Bitcoin. No matter how they dispute Bitcoin, it's not enough to quit, Bitcoin grows from acceptances and rejection faced with unthoughtful reasons why we should avoid Bitcoin but we can be consistent and continue believing to over grow those  doubtful courses.
Whenever we talk about cryptocurrency, we mean Bitcoin these days whenever we talk about crypto, and its value is increasing rapidly from this popularity.

 We can see from various discussions and criticism that Bitcoin has not completely dominated its movement, but still Bitcoin is viewed by very few people with a skeptical view of Bitcoin investment. It is true that bitcoin is banned by government system of different countries but I think, we have to think about future and take risk in bitcoin investment and increase portfolio through DCA method.
member
Activity: 117
Merit: 15
October 19, 2024, 09:24:45 AM
#20
When Bitcoin been start e get some things people talk against Bitcoin and today bitcoin done prove all those talk wrong finish, I go list some of those talk and how Bitcoin prove all of them wrong finish.

1. Say one altcoin go come way go better pass Bitcoin.
Some people done really talk well well say one day one altcoin go come out and that altcoin go better and big pass Bitcoin but many years don pass and Bitcoin still be the best crypto coin for the world way they more secured, 100 percent decentralized and still the biggest in price the way things they, no coin fit big pass Bitcoin.

2. Say na only thief people they use Bitcoin.
When Bitcoin been start some people say na only thief they use Bitcoin for transactions so that person no fit Trace them, but we done dey see say even companies now they use Bitcoin and some of them they even pay there works with Bitcoin and even some super market self they accept Bitcoin, some countries self done they accept Bitcoin as a means of exchange.  

3. Say them go hack Bitcoin.
Some people done talk am well well say them go just hack Bitcoin one day, e get one day I been they argue with 3 of my friends them say people fit hack Bitcoin and them go hack am one day, people they always talk am but e no fit happen them fit hack exchanges, personal wallets but you see Bitcoin them no fit, they way them create Bitcoin there protocol and there decentralized nature them no fit hack am.

4. Say them go banned Bitcoin.
Some people been believe say them go ban Bitcoin and when them do am say Bitcoin go dey useless especially because at first government been no support Bitcoin even US government been no support am but now story done change some government done they accept am now and even they invest into Bitcoin.

5. Say Bitcoin no fit act the way real money they act.
Na true say many people way they use Bitcoin they use am for investment purpose than to use am do things way real money they do, but en no change the fact say Bitcoin fit still act the way real money they act, for example people now they use Bitcoin buy house, car, land and other things even for big brother ninja na Bitcoin them they use pay them as Kelly Ray win yesterday na watin them go use pay am en go summit en Bitcoin address for big brother to pay am, now self some countries done say there people fit use Bitcoin go market go buy things them done make am legal.

I go talk am and  I go continue to dey talk am say Bitcoin na be the best. Bitcoin despite the volatility na be de only coin you fit invest with peace of mind and the way the coin dey pump,people wey invest today  dey sure of a better and brighter future. That's why I dey tell my friends,if you want to invest your money in crypto currency,invest in bitcoin and secure your future and that of children.
sr. member
Activity: 504
Merit: 279
October 19, 2024, 08:55:35 AM
#19
To add more to wetin you write above, many people in the early days of bitcoin say bitcoin no go survive because no be from government and anybody wey buy bitcoin dey waste him time and money. Currently, now some of those people wey dey spread the FUD about bitcoin, na them dey rush to buy am now because bitcoin don grow more than wetin people expects and give high profits than many investments wey don dey exist for long before bitcoin come out.

Let me give you a good example the main man behind Microstrategy which is Michael Saylor was once a bitcoin FUDist and was advising people not to invest, today he and his company are currently one of the biggest and popular investors of bitcoin, he buys even in dips using borrowed money to tell you how obsessed they are with bitcoin currently. Another one is the chairman of Tesla Elon musk he was actually fudding bitcoin to help shill his shit coins Doge and ask people not to invest in bitcoin but instead on doge, today the Tesla company holds a large chunk of bitcoin in their portfolio.

I don’t blame bitcoin fudders much if we actually analyze it’s advantages, bitcoin was more like a revolution to the traditional fiat currency and nobody believe something associated with money will ever be decentralized as we have bitcoin today. So it brought the fud at early stage but as we get closer to it more everyone sees the future been a decentralized system
jr. member
Activity: 118
Merit: 4
October 19, 2024, 07:18:36 AM
#18
Lol, I say ehh, nothing my ear never hear about Bitcoin the time wey I start to tell people about Bitcoin, the thing come even make me decide me no fit ever tell anybody about Bitcoin. E get when me and person been dey argue one certain time say Bitcoin go reach $70k, and I remember vividly, the person tell me say the day wey Bitcoin go reach $70k say e go gimme 100k, say Bitcoin wey go soon fall. We just dey use play play dey talk am until the day BTC touch e last ATH of $70k+ I come screenshot am show, him self shock because e no believe am, and the time wey we get this argument, Bitcoin been just dey around 30k abi 40k self.
It is time Bitcoin should no longer be taken as a joke, what more do we have to prove that Bitcoin can not be surpassed, Bitcoin can not fade from the surface and Bitcoin is not controlled by the government, so they can't deal with Bitcoin in a way that every body get's to abandon. Anyone who does not appreciate Bitcoin should be left alone and kept aside to witness sincere growth, same way Bitcoin crossed $70k, it will also go beyond $100k value just with a matter of time.
Na so e just be o, because person wey no want make another person wey see light to enjoy am, na witchcraft e be o.
Na because of this Bitcoin matter I talk so, because as I don observe, other coins don dey forced to perform better and as people dey talk bad about Bitcoin, e com show them em many characteristics before even government
of some countries come dey believe small small come adopt am as future of currency.
Bitcoin don fulfill some criteria wey go fit make that new world other them talk about, become reality.
sr. member
Activity: 700
Merit: 270
October 19, 2024, 07:13:19 AM
#17
When Bitcoin been start e get some things people talk against Bitcoin and today bitcoin done prove all those talk wrong finish, I go list some of those talk and how Bitcoin prove all of them wrong finish.

1. Say one altcoin go come way go better pass Bitcoin.
Some people done really talk well well say one day one altcoin go come out and that altcoin go better and big pass Bitcoin but many years don pass and Bitcoin still be the best crypto coin for the world way they more secured, 100 percent decentralized and still the biggest in price the way things they, no coin fit big pass Bitcoin.

2. Say na only thief people they use Bitcoin.
When Bitcoin been start some people say na only thief they use Bitcoin for transactions so that person no fit Trace them, but we done dey see say even companies now they use Bitcoin and some of them they even pay there works with Bitcoin and even some super market self they accept Bitcoin, some countries self done they accept Bitcoin as a means of exchange.  

3. Say them go hack Bitcoin.
Some people done talk am well well say them go just hack Bitcoin one day, e get one day I been they argue with 3 of my friends them say people fit hack Bitcoin and them go hack am one day, people they always talk am but e no fit happen them fit hack exchanges, personal wallets but you see Bitcoin them no fit, they way them create Bitcoin there protocol and there decentralized nature them no fit hack am.

4. Say them go banned Bitcoin.
Some people been believe say them go ban Bitcoin and when them do am say Bitcoin go dey useless especially because at first government been no support Bitcoin even US government been no support am but now story done change some government done they accept am now and even they invest into Bitcoin.

5. Say Bitcoin no fit act the way real money they act.
Na true say many people way they use Bitcoin they use am for investment purpose than to use am do things way real money they do, but en no change the fact say Bitcoin fit still act the way real money they act, for example people now they use Bitcoin buy house, car, land and other things even for big brother ninja na Bitcoin them they use pay them as Kelly Ray win yesterday na watin them go use pay am en go summit en Bitcoin address for big brother to pay am, now self some countries done say there people fit use Bitcoin go market go buy things them done make am legal.
Na so life be normally, when something dey come out new for the first time, a lot of people go always cast aspersions based on their personal and unverification belief. Even me self, when Bitcoin come out the first time, I no really get a concrete knowledge about the whole thing, na from people mouth I person hear different story about Bitcoin, but thankgod today say person don learn how to get information about Bitcoin firsthand from community members and other reputable sources of information.
Some persons been dey even talk say the whole Bitcoin thing na scam, say them go carry your money run, since them no get office for Nigeria, Omo nothing we no hear.
jr. member
Activity: 36
Merit: 23
October 19, 2024, 06:24:34 AM
#16
Lol, I say ehh, nothing my ear never hear about Bitcoin the time wey I start to tell people about Bitcoin, the thing come even make me decide me no fit ever tell anybody about Bitcoin. E get when me and person been dey argue one certain time say Bitcoin go reach $70k, and I remember vividly, the person tell me say the day wey Bitcoin go reach $70k say e go gimme 100k, say Bitcoin wey go soon fall. We just dey use play play dey talk am until the day BTC touch e last ATH of $70k+ I come screenshot am show, him self shock because e no believe am, and the time wey we get this argument, Bitcoin been just dey around 30k abi 40k self.
It is time Bitcoin should no longer be taken as a joke, what more do we have to prove that Bitcoin can not be surpassed, Bitcoin can not fade from the surface and Bitcoin is not controlled by the government, so they can't deal with Bitcoin in a way that every body get's to abandon. Anyone who does not appreciate Bitcoin should be left alone and kept aside to witness sincere growth, same way Bitcoin crossed $70k, it will also go beyond $100k value just with a matter of time.
legendary
Activity: 2184
Merit: 1302
October 18, 2024, 06:31:44 PM
#15
E get when me and person been dey argue one certain time say Bitcoin go reach $70k, and I remember vividly, the person tell me say the day wey Bitcoin go reach $70k say e go gimme 100k, say Bitcoin wey go soon fall.
Na normal thing, people wey no believe in bitcoin choke, some think say na ponzi, many others believe say na outright scam. I no go really blame some of them because dem been get this wrong information from the news media and also from social media too. Me i just happy say when i been hear about bitcoin, i calm down to try understand am, if not i for be one of those people wey dey think say bitcoin na scam.
full member
Activity: 182
Merit: 131
RATING:⭐⭐⭐⭐⭐
October 18, 2024, 02:00:43 PM
#14
Lol, I say ehh, nothing my ear never hear about Bitcoin the time wey I start to tell people about Bitcoin, the thing come even make me decide me no fit ever tell anybody about Bitcoin. E get when me and person been dey argue one certain time say Bitcoin go reach $70k, and I remember vividly, the person tell me say the day wey Bitcoin go reach $70k say e go gimme 100k, say Bitcoin wey go soon fall. We just dey use play play dey talk am until the day BTC touch e last ATH of $70k+ I come screenshot am show, him self shock because e no believe am, and the time wey we get this argument, Bitcoin been just dey around 30k abi 40k self.
sr. member
Activity: 644
Merit: 335
October 18, 2024, 09:57:05 AM
#13
To add more to wetin you write above, many people in the early days of bitcoin say bitcoin no go survive because no be from government and anybody wey buy bitcoin dey waste him time and money. Currently, now some of those people wey dey spread the FUD about bitcoin, na them dey rush to buy am now because bitcoin don grow more than wetin people expects and give high profits than many investments wey don dey exist for long before bitcoin come out.

You know say anything wey people never they talk about am e no Dey grow up for our country, even as a human being if people never start to Dey criticise you you no go blow wey some people go know you, many people don talk about bitcoin to the extent that you will think some of them don buy bitcoin before nii, many of those people who are talking that bitcoin no be better investment many of them never buy bitcoin they are just saying all those things to make people don’t like it because they don’t trust, and in this life if you no like something e no mean say another person no go like am.

Even now them get people wey still Dey talk about bitcoin say na scam because they don’t believe it, but I have said it before that anybody wey no believe in bitcoin na illiterate because person wey no waiting be technology and the person sabi phone and sabi thing’s online will never think bad about bitcoin, no matter how they talk about bitcoin it will continue growing because every na so e Dey grow up.
sr. member
Activity: 728
Merit: 421
October 18, 2024, 08:07:13 AM
#12
Initially, I had such thought and mentality about bitcoin when I first heard it but as time passed, my reasoning and perspective towards bitcoin changed for better. So far, it has been of great help that I was able to do away with that mindset I initially had towards bitcoin.

One thing I think we should know is that Bitcoin is the first and foremost crypto currency of them all to be in existence and as such avail the privilege to take the lead in the crypto currency space or market. For the fact that it was the first, the market tends to move in consonant with it and that is why whenever bitcoin is showing a green light, others follow and vis versa.

Many people have said things about bitcoins existence and the government as well is not left out of this as the clamp down on bitcoin by various government  have been on the rise but that alone is  getting bitcoin become more popular than the government itself. This alone is the fear of the government hence their clampdown on bitcoin to making sure they get it regulated which they have failed to do so and I believe they can never censor or regulate bitcoin.

Irrespective of the crimes perpetuated by hackers and scammers, the positive aspect of bitcoin supersedes every other thing we think about it. I believe these are just one of the things that  occurs for the system to continue to thrive on. It is normal and so it is in every industry. There is always the good aspect and the negative aspect of everything but however, it is left for us to always utilize the positive aspect of everything for our own growth if we must succeed and make out  something from nothing.
Pages:
Jump to: