Pages:
Author

Topic: Bitcoin study. - page 2. (Read 306 times)

sr. member
Activity: 700
Merit: 270
October 17, 2023, 03:10:24 PM
#8
the rate wey people dey complain about low Bitcoin adoption, I dey think say if Dem introduce Bitcoin as a course of study for our institution, say people go adopt am wella.

Wetting dey make Bitcoin adoption dey  slow na because most people no dey educated on Bitcoin. Bitcoin too Dey broad or vast to just be wetting person go learn for street.

Just like the way we learn ABCD for school, we supposed to learn Bitcoin from nursery, primary secondary school and tertiary institution. So that we go dey conversant to am. Emagine 30years old Nigeria nan no no wetting Dem dey call Bitcoin.

Even if government no gree, we fit dey organise crypto class to enducate the younger generation to avoid always explaining our self. By teaching them everything about crypto currency. Wetting government sabi na to teach us x+y=0 find xy. but no sabi teach the youths how to make money.

If the society know the importance of Bitcoin, dem go rush fast. For example if you tell them say with Bitcoin furum their children fit train themselves for school without anybody's help. Dem go dey highly triggered to adopt crypto.

Na the small idea  wey I get be that. Wetting ona think about am.

I think the adoption of bitcoin among the youthful population is something to be recognised as well, though I agree that the there is a slow process  within the larger population of our country, but trust me, bitcoin is doing pretty well within the young people. Don't forget that, we are in a third world country, where some informations and innovation are scarce commodity to get, so the general population will only make do with what they have privy to. On like the first world countries that have this innovation like bitcoin at it's door step, so we cannot compare our awesomeness level with them. Just give it some time, bitcoin will penetrate deeply into the fabrics of our Nigerian society.
full member
Activity: 1358
Merit: 207
Catalog Websites
October 17, 2023, 03:02:27 PM
#7
Even though you gather the whole people in the country to learn BTC so that they will be safe and wealthy for this hardship, but there are some people that will never listen to you based on what they have experienced from online investment that reduces them to nothing in the community, and there are some that used online investment to build so many businesses all over the country which such people will like to pay attention to learn BTC. Don't think government can do what will make everybody in the country get rich because, there will be poor and rich people in the country no matter how financial the government stand, they can only creat what will reduce poverty in the land but they cannot solve everyone  problem in the country, because there are some people who will never want to improve financially in the country.
full member
Activity: 462
Merit: 117
October 17, 2023, 02:24:54 PM
#6
There is no doubt that integrating blockchain into our education curriculum will help the spread of Bitcoin knowledge vis-a-vis the penetration and adoption of Bitcoin. But I don't see this happening in Nigeria anytime soon. The best that can happen now is to adopt state level approach since each of the states manages their educational boards up to secondary schools.

We can raise proposals to our various state governments outlining the need and importance of blockchain technology and Bitcoin. I saw a post where one of our local board member @ibaba sent such proposal to Nasarawa State Governor.  I think such moves can be encouraged across various states of the federation, I am confident one or two of them will surely implement that and others will join when they see the successes.

I think your opinion of state approach can workout fine because let alone the federal government to attend to bitcoin matters is currently not their priority neither is it on their  to do list. At state level, the state government which is very much closer to the people can look into such bill and speed up the process through the state house to passing a motion for the bill to be adopted.

I was thinking it could be a good target at the university stage because at that age the students would be able to assimilate the bitcoin teachings in a wider spectrum and perspective compared to the secondary and primary students who need not much but the basic foundation of bitcoin and how it works. What is just left is for who to make the move.
sr. member
Activity: 588
Merit: 338
October 17, 2023, 02:19:33 PM
#5
Truly di terminologies and technicalities wey de
 inside bitcoin no be small thing, person need to de enlightened to de understand am. If e go de possible for our schools to get am as a course, where students go de learn bitcoin and blockchain related courses, e go really make sense. But di way wey our government never send cryptp matter, dat one na im go be di stumbling block to achieve di aim. But di private schools and institutions fit to take di initiative and start to teach about cryptosystem, but e be like say dem too never de ready de teach am. Without waiting for di government and schools, individuals fit to de organize bitcoin seminers, de lecture am for different social medias.

Aldo without di four corners of a classroom, person wey get interest still fit to learn about cryptocurrency, example na dis our forum, before I join dis forum, I no know anything about cryptocurrency, na here I learn most of di things wey I don sabi and i still de learn. Anoda place na di internet, Google go answer any question wey you ask about crypto matter, still direct you go more links to enlighten you more.
sr. member
Activity: 462
Merit: 355
The great city of God 🔥
October 17, 2023, 01:31:52 PM
#4
We can raise proposals to our various state governments outlining the need and importance of blockchain technology and Bitcoin. I saw a post where one of our local board member @ibaba sent such proposal to Nasarawa State Governor.  I think such moves can be encouraged across various states of the federation, I am confident one or two of them will surely implement that and others will join when they see the successes.
This thing wey you talk sweet me. But the problem be say if president of the country no approved am, state go ft? Because this thing we dey talk about na something wey be like a threat to them. Emagine your worst nightmare coming to reality. Wetting them no even want make people know about, them come dey teach am for school.
hero member
Activity: 546
Merit: 516
October 17, 2023, 12:55:32 PM
#3
There is no doubt that integrating blockchain into our education curriculum will help the spread of Bitcoin knowledge vis-a-vis the penetration and adoption of Bitcoin. But I don't see this happening in Nigeria anytime soon. The best that can happen now is to adopt state level approach since each of the states manages their educational boards up to secondary schools.

We can raise proposals to our various state governments outlining the need and importance of blockchain technology and Bitcoin. I saw a post where one of our local board member @ibaba sent such proposal to Nasarawa State Governor.  I think such moves can be encouraged across various states of the federation, I am confident one or two of them will surely implement that and others will join when they see the successes.
sr. member
Activity: 476
Merit: 337
October 17, 2023, 12:47:13 PM
#2
the rate wey people dey complain about low Bitcoin adoption, I dey think say if Dem introduce Bitcoin as a course of study for our institution, say people go adopt am wella.
Watin I go try talk be say, fir this country as long as say our presido and other pipo way dey empower for this country never sign am say make Bitcoin dey legalize my guy even if say them teach am for higher institutions e no make any changes, nah just the sake of say make the get the knowledge that's all, even if say e go dey possible to teach Bitcoin for higher institutions e no go be say nah for government school only private, why because government has to give out the approval for the lecturers to put it on practice.

Quote
Wetting dey make Bitcoin adoption dey  slow na because most people no dey educated on Bitcoin. Bitcoin too Dey broad or vast to just be wetting person go learn for street.

Just like the way we learn ABCD for school, we supposed to learn Bitcoin from nursery, primary secondary school and tertiary institution. So that we go dey conversant to am. Emagine 30years old Nigeria nan no no wetting Dem dey call Bitcoin.
Guy no be like the way you dey imagine am so, yes many pipo never get Bitcoin knowledge but watin I go talk be say no be our country dey back back for where Bitcoin dey at least if you check well you go see say our country nah one of the most active crypto users for Africa so we no dey behind Bitcoin, no matter say our government never approve Bitcoin for the country but still we the citizens still get better interest for Bitcoin and one of the things way make government never approve Bitcoin for the country me I go talk say nah because of fear as e be say no body go fit control am.

Quote
Even if government no gree, we fit dey organise crypto class to enducate the younger generation to avoid always explaining our self. By teaching them everything about crypto currency. Wetting government sabi na to teach us x+y=0 find xy. but no sabi teach the youths how to make money.

If the society know the importance of Bitcoin, dem go rush fast. For example if you tell them say with Bitcoin furum their children fit train themselves for school without anybody's help. Dem go dey highly triggered to adopt crypto.

Na the small idea  wey I get be that. Wetting ona think about am.
If you go fit settle down Wella you self go understand say some of us dey go crypto class, although e no dey too popular way everybody go notice am quickly but e dey, check well even for internet we get them plenty, so crypto classes dey and I still believe say some of us way dey here dey still dey learn about crypto from one of these crypto classes, if no be for online e go be for offline.
sr. member
Activity: 462
Merit: 355
The great city of God 🔥
October 17, 2023, 08:52:17 AM
#1

Jump to: