Author

Topic: Bitcoin To reach $285,000 in 2025 (Read 186 times)

hero member
Activity: 1064
Merit: 501
November 13, 2024, 01:20:42 PM
#18
How Una see this matter?
What’s your take on this?
Shey this one now be good news if this model pure, Do you believe it?
If it is possible make Bitcoin reach the speculated price, if em no reach kwalu, em d fine also. Wetin d dia be sae make peso get a moderate price to sell their Bitcoin, so that they won't be carried away by the increase price of Bitcoin wey go fit make them to miss out in selling their Bitcoin at a good high price. As I d now, I don get the price I go sell my accumulated Bitcoin by next year. When Bitcoin reaches that price, I no go waste time to sell some part of my Bitcoin, to hodl the remaining till when I feel like to sell again.
member
Activity: 77
Merit: 49
November 11, 2024, 05:03:28 PM
#17
How Una see this matter?
What’s your take on this?
Shey this one now be good news if this model pure, Do you believe it?

Bro, this your prediction no go enter a swear, this prediction go only happen in the year of 2030-2031 when Bitcoin go reach en ATH of $150k-$170k in 2025, which e go retraces back to lowest around $60k-$80k, e go remain at this point from 2026 to 2030/2031 to attain it's new ATH of $285k
full member
Activity: 334
Merit: 121
November 11, 2024, 04:52:15 PM
#16

My people e get one Unique Bitcoin model wey dem Dey call “Quantile Model”. Analysts don use am predict say BTC go reach $285k for 2025.
This prediction na based on say Bitcoin price don show strength about 9.84% above the downtrend wey don Dey since march.

Mr Sina wey be the co founder of  21st Capital, don show say the current price of bitcoin falls between the lowest consolidation price range for 2025, according to D quantile model.

They don calculate the trend, using this model divide am into 3 Zones;-
The “cold” zone (below 33% percentile) for 2025 ranges between $55,000 and $85,000, which includes BTC’s current price.

The “warm” zone (33% to 66% percentile) ranges between $85,000 and $136,000.

The “hot” zone (between 66% to 99% percentile) indicates the peak BTC range between $136,000 and $285,000 by the end of 2025, where BTC is expected to consolidate a third of the upcoming year. 

How Una see this matter?
What’s your take on this?
Shey this one now be good news if this model pure, Do you believe it?

Check out source for more info!

Source : https://cointelegraph.com/news/quantile-model-analyst-predicts-135-k-to-285-k-bitcoin-price-in-2025
As expected Bitcoin is on the rise and will continue to increase by next year am of the view that next year will be a defining point for crypto currency especially Bitcoin because there are allot of expectations and promise that holds for Bitcoin next year so I will not be surprised to see or hear that Bitcoin has reached all tim high of $285,000 in 2025
member
Activity: 98
Merit: 8
November 11, 2024, 02:11:17 PM
#15
How Una see this matter?
What’s your take on this?
Shey this one now be good news if this model pure, Do you believe it?

I no believe am at all. This speculation nor just get head at all, we never reach $100k una don dey project this kind rocket. E no bad to dey optimistic about bitcoin but this one don dey comot line dey enter delusion. Coins dey pump since Trump win US elections, Bitcoin don knack $80k and e still dey pump but I no believe say bitcoin go reach $200k next year. That price is just unrealistic to achieve in 2025, maybe in two years we can start thinking of $200k.
Bitcoin is rising very fast e don hit 85K today ooo.
Make we Dey watch and see, that 100K is in sight now coz this pump is not gonna stop anytime soon.
Trump’s victory has a lot to do with this and Altcoins are on the rise too.
This might just be the start of the bull run.
sr. member
Activity: 266
Merit: 205
November 11, 2024, 02:35:23 AM
#14
Baba, we don dey see this kind of predictions for long. I no dey doubt dem, and I no dey too believe them too;
  • We don see prediction say na maximum of $173k we dey expect.
  • I don see $150k too
  • Now, I dey see $285k
One thing be say, bitcoin get the tendency to give $285k and above and also bitcoin get the tendency to disappoint. So, no carry all your money buy bitcoin. Also,
Wetin you talk here no be lie, you really dy in point, all these speculation about Bitcoin na him follow for wetin dy drive the price forward, but in this crypto industry, nothing is guaranteed, anything can still happen, Bitcoin can even reach 500k in the future and na so e fit still return to 30k in the future if a very strong negative news about am surface, so this speculation no be new thing Just as you rightfully said.

Quote
if bitcoin reach $100k, you dey free to cash out o, because people go too rush withdraw bitcoin if e reach $100k, wey go fit drag the price down again.
This particular talk na true, but that one na normal thing in the crypto market, because if people no sell and take profit another buying opportunity no go present itself again, so taking profit na part of the game wey traders and holders dy do on a steady for the market.
hero member
Activity: 966
Merit: 701
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
November 11, 2024, 02:02:01 AM
#13
How Una see this matter?
What’s your take on this?
Shey this one now be good news if this model pure, Do you believe it?

I no believe am at all. This speculation nor just get head at all, we never reach $100k una don dey project this kind rocket. E no bad to dey optimistic about bitcoin but this one don dey comot line dey enter delusion. Coins dey pump since Trump win US elections, Bitcoin don knack $80k and e still dey pump but I no believe say bitcoin go reach $200k next year. That price is just unrealistic to achieve in 2025, maybe in two years we can start thinking of $200k.
hero member
Activity: 1008
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
November 10, 2024, 06:53:32 PM
#12
There is high excitement that comes with each Bitcoin bull market and such excitements are accompanied by outrageous predictions and speculations, this is why we can entertain this kind of speculations from some set of analysis that may be based on individual feelings and not on scientific proves of charts reading.

2025 is still a very far and near time, and because of that, and the amount mentioned in this speculations and predictions, it most likely that we are going to reject this particular Bitcoin price for cast, although is not like 285k price by 2025 is out of reach, but then we may have to checkout a number of factors that may aid that or stop that from happening before we jump into any conclusions.

If you say 150k Bitcoin Price, then that could be easily acceptable, but to say some what above 250k, that could mean a lot different thing at this point in time considering the current Bitcoin position and liquidity.
legendary
Activity: 2408
Merit: 4282
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
November 10, 2024, 04:02:44 PM
#11
How Una see this matter?
What’s your take on this?
Shey this one now be good news if this model pure, Do you believe it?

Outrageous speculation and the bull market can't be separated due to people will always want to have their own speculation on the potential top of the price of Bitcoin but many of them are usually wrong.

E dey hard before person fit get the exact price wey Bitcoin go be before the bull market ends. Infact self, we no suppose dey chase the top but na profits na wetin we suppose dey after and any time wey you get your own profits, e dey okay. That price too much for this cycle oh.

Make we no dey dey too over optimistic about our predictions so we no dey disappointed when e no happen. For Bitcoin to even reach $200k no go easy oh because people go dey cashout the more the price continue to they increase. Plenty done buy Bitcoin already and just waiting for a perfect selling opportunity.
legendary
Activity: 2716
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
November 09, 2024, 02:57:23 PM
#10
My people e get one Unique Bitcoin model wey dem Dey call “Quantile Model”. Analysts don use am predict say BTC go reach $285k for 2025.
This prediction na based on say Bitcoin price don show strength about 9.84% above the downtrend wey don Dey since march.
Nobody wey like or dey support Bitcoin wey nor go like dis information wey you share here but d truth be sey nobody truly dey certain where Bitcoin price go reach. Nobody knows. So, nor dey carried away wit whatever wey you read online.

...but I don't really believe the whole thing. IMO, it's easier to believe Bitcoin hitting $100K next year than the supposed $285K, though I'm not ruling out the speculation on ground.
With d way wey things be now on Bitcoin, I nor sure sey $100k go be much problem to achieve even dis year. Bitcoin fit even do dat $100k before Dec dis year and then reach its new ATH by first quarters of 2025. All dat na d way wey me take see wetin dey go on now. Make we just brace ourselves for dis journey.
jr. member
Activity: 36
Merit: 5
November 09, 2024, 12:51:16 PM
#9
Although I no too dey good on this analysis, but it may be possible to reach like that.
As we don enter this bull run, Bitcoin dey move up fast fast and if na just the begining, e fit happen and e fit no reach too na speculations e go be till e reach. But if e go reach, then e good.
sr. member
Activity: 588
Merit: 338
October 29, 2024, 09:17:09 AM
#8
Speculations are made for fun OP, and you shouldn't get carried away with them so that you don't get disappointed. Bitcoin price may/not get to $285k by next year when the bull run is at its peak. However, it is good that if you are planning to take profit, you have a price target on when to take profit so that you don't get carried away with anxiety, and miss out the opportunity. I am certain that we will see 100k bench mark, but I don't expect to see bitcoin price above $150k.
No be lie you talk my chairman, di way wey I de take see some Bitcoin speculations de make me to believe say most of dem na for fun. Di truth of di matter be say nobody know wetin Bitcoin price go be in di future, dat na why many people de play with price speculations. So no go carry all your mind take believe everything wey you hear concerning Bitcoin and dis bull run. My modest speculation be say we go see Bitcoin price wey go reach $100k and hopefully above before we enter bear run. Di best form of Bitcoin investment na to comot mind for short term speculations, focus your mind for very long term holding. By dat time price suppose to surpass all dis speculations wey we de do now.
hero member
Activity: 826
Merit: 641
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
October 29, 2024, 06:37:41 AM
#7
I see it as a baseless argument that the previous outstanding performances of Bitcoin have caused people to miss-think, they are now blind to the reality thinking Bitcoin will continue to perform insanely as before. The $135k is still very feasible but certainly not the $285k. I ask them, on what liquidity? It will take Bitcoin about $5.66T to hit that level, which is an additional $4.01T of the current market cap. How is that possible if we are sincere with ourselves? Bitcoin may definitely reach that high level with time but certainly not in the near future.

Again, no one can certainly know if the market will hit a price that has never been tested before. It's all assumptions and guesswork.
hero member
Activity: 896
Merit: 586
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
October 29, 2024, 03:51:51 AM
#6
Speculations are made for fun OP, and you shouldn't get carried away with them so that you don't get disappointed. Bitcoin price may/not get to $285k by next year when the bull run is at its peak. However, it is good that if you are planning to take profit, you have a price target on when to take profit so that you don't get carried away with anxiety, and miss out the opportunity. I am certain that we will see 100k bench mark, but I don't expect to see bitcoin price above $150k.
sr. member
Activity: 728
Merit: 421
October 25, 2024, 12:03:50 PM
#5
OP this one go make sense o but the truth be say all these na speculation and make you for know say na so speculators dey always talk about bitcoin but anyways, I believe  say bitcoin go reach that levels but e go take gradual process to get to that level.

Since the inception of bitcoin, bitcoin has been appreciating in price value  till this very moment. There have been lots of speculations on bitcoin existence and lots more but in all bitcoin is still waxing stronger and stronger. It is every bitcoiners dream that the price value of bitcoin gets to its peak so every investor could take profit from their investment and I have no doubt that with time, bitcoin would get to that price. It may come now, it may come in the future but all I hold unto is that bitcoin has already shown its value to the world and what it holds unto for the future. So I am not worried about when it would get to that exact speculated price value.
hero member
Activity: 1092
Merit: 747
October 24, 2024, 06:59:12 PM
#4
.
How Una see this matter?
What’s your take on this?
Shey this one now be good news if this model pure, Do you believe it?

Normally, the prayer for every Bitcoin investor na for it's price to skyrocket after investing in it, of which having Bitcoin crossed $285,000, that will be approximately 3 to 4 times capital of any current Bitcoin investors right now. But however, I don't think the price of Bitcoin will skyrocket to that amount within this few space of time from now to 2026. But that doesn't mean it's price will not hit $280,000 as times goes on, but not in 5yrs time, since it's price correlation and demand and supply will always play a major role.
hero member
Activity: 1134
Merit: 643
BTC, a coin of today and tomorrow.
October 24, 2024, 06:46:13 PM
#3
Baba, we don dey see this kind of predictions for long. I no dey doubt dem, and I no dey too believe them too;
  • We don see prediction say na maximum of $173k we dey expect.
  • I don see $150k too
  • Now, I dey see $285k
One thing be say, bitcoin get the tendency to give $285k and above and also bitcoin get the tendency to disappoint. So, no carry all your money buy bitcoin. Also, if bitcoin reach $100k, you dey free to cash out o, because people go too rush withdraw bitcoin if e reach $100k, wey go fit drag the price down again.
full member
Activity: 168
Merit: 138
cout << "Bitcoin";
October 24, 2024, 06:32:56 PM
#2
How Una see this matter?
What’s your take on this?
Shey this one now be good news if this model pure, Do you believe it?

Coming from cointelegraph. Well, personally, I'm not really good at the whole analysis thing, and I've seen some members of this forum frown at certain information from cointelegraph as well. $285K is actually a speculation, which is a normal thing that anyone can do, but I don't really believe the whole thing. IMO, it's easier to believe Bitcoin hitting $100K next year than the supposed $285K, though I'm not ruling out the speculation on ground. If peradventure, Bitcoin hits $285K, then I guess it's for everyone's good. But if eventually it doesn't, then I guess the person that made the analysis won't be disappointed after all. So, I won't raise my expectations too high for $285K.
member
Activity: 98
Merit: 8
October 24, 2024, 05:32:10 PM
#1

Jump to: