This just contradict what you're trying to prove, here you're explaining how Bitcoin is being used as an asset for investment instead of a currency that's used as a medium for exchange. Bitcoin can replace every investment opportunities out there because it has the potential and very easy to access unlike with other assets wey go take you forever to buy. If you wan buy land now person go dey investigate your matter to make sure you no be criminal to do business with but with Bitcoin you fit just dey your house, use your phone self buy billions worth Naira of Bitcoin yet nobody go reason your matter because Bitcoin dey decentralized and you fit own them anonymously but for other investments dem e go hard small.
You no notice say all this medium of exchanges wey you dun mention so are all centralized therefore it was very easily for one to replace the other because na still the same centralized government dey control all but Bitcoin is decentralized wey be say the government dey fight am as dem know say power no dey remain for their hand with Bitcoin but the power is going back to the people. Bitcoin conquering go hard but e no dey impossible, it being an alternative means of exchange which was it intended function from the beginning dey more like wetin go fit happen. If Bitcoin no pose a threat to the governments but work beside fiats, the government no go get problem with am.