Author

Topic: ๐Ÿฅง Bitcointalk Pie Baking Contest - 2nd edition ๐Ÿฅง (Read 267 times)

sr. member
Activity: 476
Merit: 385
Baba God Noni
sr. member
Activity: 644
Merit: 321
I like to treat everyone as a friend ๐Ÿ”น
Dis na my fes time to waka enta dis forum to join di ๐ŸฅงBitcointalk Pie Baking Contest - 2nd edition๐Ÿฅง. Make una consider my post abeg.

Ohh bro, it's very sad for you to accept a person who has less than 30 merit in this competition.

https://bitcointalksearch.org/topic/m.63720908

I have already participated in the Bitcointalk Pie Contest I created here. Thank you to all the brothers of, Nigeria local Board, you also participate in this contest.
full member
Activity: 252
Merit: 57
Reward: 10M Sheen (Approx. 5000 BNB) Bounty
Dis na my fes time to waka enta dis forum to join di ๐ŸฅงBitcointalk Pie Baking Contest - 2nd edition๐Ÿฅง. Make una consider my post abeg.

If you go through the content of the thread properly you go see say na only those users wey get 30 merits and 30 activities fit participate for this contest, newbies aren't allowed. @Hatchy I stand to be corrected if am wrong.
sr. member
Activity: 336
Merit: 365
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
Dis na my fes time to waka enta dis forum to join di ๐ŸฅงBitcointalk Pie Baking Contest - 2nd edition๐Ÿฅง. Make una consider my post abeg.
~snip

Ahh bro nice one. Sha you no suppose drop your entry for here. But for the original thread so them go fit see am generally for there. You go just copy your link post for that side. Click this link
๐Ÿฅง Bitcointalk Pie Baking Contest - 2nd edition ๐Ÿฅง

Bro I no really understand wetin you mean here @hatchy, abeg explain make Person no go do another thing.
Okay dat one simply means say for the second stage, you fit pick your favorites entries and rank Dem from 1 to 4 and you fit edit your ranking for each entries anytime before the second entry go end.

Quote
I still dey confuse me for here too, why is the signature only for hero/legendary members while those that can participate are from 30 merits and 30 activities upwards. is there any functions that these higher ranked members would perform that others cannot that validates the signatures for only them? please could you explain for better understanding.
I no really know sha why Dem get signature for only hero/legendary. E be like say na only dat one Dem create but that one no mean say na only that rank fit join the contest. Any body wey get 30 activities and 30 merit go fit participate no matter the rank.
sr. member
Activity: 490
Merit: 346
Let love lead
  • during dis phase, people Dem fit rank their submission based on watin Dem like reach four. you fit change your vote until d second phase finish
Bro I no really understand wetin you mean here @hatchy, abeg explain make Person no go do another thing.

dis correct signature wey @jayce make last year still dey available for use again.

Hero/Legendary:

[/list]
Code:
[center][table]
[td][url=https://bitcointalk.org/index.php?topic=5485091][size=2pt][tt][color=#e28424] ย  ย  ย  ย  ย โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„โ–„โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„
ย ย  ย  ย โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„โ–„
ย ย  โ–„โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–€โ–€โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/glow][/color][/color]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„
ย ย โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆ ย โ–€โ–€ ย โ–ˆ ย โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/glow][/color][/color]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ
ย โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ ย  โ–„โ–„ ย  โ–€โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/glow][/color][/color]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ
โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ ย  โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ ย  โ–โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/glow][/color][/color]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ
ย โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–Œ[color=#dd636e] ย  โ–„โ–„โ–„[/color] ย  โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/glow][/color][/color]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ
โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆโ–€โ–€โ–€ ย  โ–ˆโ–ˆ[/glow][color=#dd636e]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–€[/color]โ–€โ–€โ–€โ–€โ–€โ–ˆ[/color][/color]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ
ย โ–€โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–„โ–„ ย  ย  โ–€โ–€[color=#dd636e]โ–ˆโ–ˆโ–€[/color][/glow][/color][/color]
ย ย โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆ ย โ–ˆ ย โ–„โ–„[color=#dd636e]โ–ˆโ–„[/color][/glow][/color][/color]
ย ย  โ–€โ–€โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#dd636e]โ–ˆโ–ˆ[/color][/glow][/color][/color]
ย ย  ย  ย โ–€โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#dd636e]โ–€[/color]
ย ย  ย  ย  ย  ย โ–€โ–€โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–€[/td][td][/td][td][/td]
[td][center][url=https://bitcointalk.org/index.php?topic=5485091][font=Impact][size=17pt][color=#b24e10]Bitcointalk Pie Baking Contest[/size][/font]
[i][font=arial][size=9pt][color=#000]Start baking and submit your entry until [font=arial black]14/03/2024[/color][/td][td][/td][td][/td]
[td][url=https://bitcointalk.org/index.php?topic=5485091][size=2pt][tt]

[color=#ffd064][color=#fff] ย  ย  ย  ย  ย  ย  ย โ–„โ–ˆโ–„โ–„[/color]โ–„[color=#e28424]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„โ–„โ–„[/color]
ย ย  ย  ย  ย  ย  ย  โ–„[color=#fff]โ–ˆโ–ˆ[/color]โ–„โ–€โ–€โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e28424]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„[/color]
ย ย  ย  ย โ–„โ–„โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„[color=#fff]โ–ˆ[/color]โ–€[color=#fff]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/color]โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e28424]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/color][color=#b24e10]โ–„[/color]
โ–„โ–„โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e28424]โ–ˆ[color=#b24e10]โ–ˆโ–ˆโ–€
[color=#ffb30f]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/color]โ–ˆโ–ˆโ–Œ

โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–€[/td][td][/td][/tr][/table][/center]

Special thanks:

I still dey confuse me for here too, why is the signature only for hero/legendary members while those that can participate are from 30 merits and 30 activities upwards. is there any functions that these higher ranked members would perform that others cannot that validates the signatures for only them? please could you explain for better understanding.
member
Activity: 174
Merit: 50
Buzz App - Spin wheel, farm rewards
Dis na my fes time to waka enta dis forum to join di ๐ŸฅงBitcointalk Pie Baking Contest - 2nd edition๐Ÿฅง. Make una consider my post abeg.

sr. member
Activity: 336
Merit: 365
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
My people, I don bring this correct contest for una to dey aware of. D contest really dey amazing as I join last time and it was fun. So do well to participate. Make you no forget to follow the instructions wey Dem drop for there o. Good luck and make una get to baking.

Quote
NOTICE !!!
MAKE THOSE OF US WEY WAN PARTICIPATE, SUBMIT OUR ENTRIES FOR THE ORIGINAL THREAD BY RICKDECKARD. I DON COMFIRM FROM AM AND E SAY NA ONLY THE ONES WEY DEY THERE HE GO ACCEPT
sr. member
Activity: 336
Merit: 365
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
Original post by RickDeckard : ย ๐Ÿฅง Bitcointalk Pie Baking Contest - 2nd edition ๐Ÿฅง

ย 

Welcome to d second edition of d Bitcointalk Pie Baking Contest!

I no really think say d first edition of dis contest go for get any recognition when I first share d idea[1]. well I give thanks because I dey happy to see say last year own get correct number of turn up and e even pass watin I be dey expect. I see am as correct success but na d community na e make dis one possible. I thank all of una.
dis year, I get another challenge: to make am better pass last year own. make I no waste time, I dey happy to tell una say d second part of the Bitcointalk pie baking contest don dey live!
d reason for d contest na still d same- Celebrate d famous pie day but instead we go change d pie with our beloved Bitcoin symbol.

Prize:

price no go dey for d 1st, 2nd and 3rd place dis year. as some feed back wey come last year, e go good make people Dem fit vote pass one entry. to even add join, I believe say dat one go make sure say no vote waste. to make sure say balance dey between to rank submission and ย make sure say every vote count, dis year d voting system go dey based on single vote system we Dem fit transfer. you fit see example of dis method for [3].

we go equally distribute d total amount of Bitcoin wey we gather for dis event give d top three pies wey Dem vote for.

as e be last year, everybody fit add join d prize pool. if u wan add join, you fit let me know make I for update dis table below. for now, d prize wey dey ground na:

(collectible) new prize don add join for 10th of march:
d correct art work wey ย 1Dq post, ย don give me sharp idea of another prize- one competition inspired collectable, wey dem make together with 1Dq! we go keep d art work secret. na only me and 1Dq go know d final result. dat wan be say, until d winner don receive am and maybe post am.

see d main information:
  • Canvas size: 30x40cm/12x15in (frame no dey included)
  • d pool of winners for dis collectible, go dey among d three person Dem wey go share d podium;
  • we go choose d winner of d collectible with bitmover Bitcointalk giveaway manager;
  • if d person wey win, no gree carry d award, then we go make another draft con use d same tool for d remaining 2;
  • if no of d winner gree collect d award, den we go use am do giveaway for d rest submission for d contest..
  • we go repeat d process, until person gree accept d collectible

Prize Pool:
โ•”โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•ฆโ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•—
โ•‘Usernameโ•‘Amount (BTC)โ•‘
โ• โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•ฌโ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•ฃ
โ•‘RickDeckardโ•‘0.003โ•‘
โ• โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•ฌโ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•ฃ
โ•‘PowerGloveโ•‘0.003โ•‘
โ• โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•ฌโ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•ฃ
โ•‘UserUโ•‘0.001โ•‘
โ• โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•ฌโ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•ฃ
โ•‘apogioโ•‘0.0016โ•‘
โ• โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•ฌโ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•ฃ
โ•‘Totalโ•‘0.0086โ•‘
โ•šโ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•ฉโ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•โ•

Contest rules:

  • you must make sure say na you bake d pie and d theme go be Bitcoin related. you fit check last year entries[4] if u no dey sure say ur own go qualify or not.
  • as Merriam-Webster, tay talk watin pie be as:
Code:
a: food wey get something inside, like fruit or custard, wey dey inside small small cake (wey Dem bake or wey Dem put for on top of cake or even both )
  • Dem no go count any entry wey no be like watin we mention
  • for you to qualify, you go need to post picture wey contain your homemade pie + you go write your username and date for paper snap join. at least take 2 more pictures as you dey make am to make sure say no be buy you buy am.
  • na only one submission per user(u dey free to add any number of pie for your picture)
  • d competition go get two phase:
    • 1st Phase - From 14th February (00:00 GMT) to 14th of March (23:59:59 GMT) : dis na when every body go fit drop Dem submission -> Live Countdown
    • 2nd Phase - Voting go start from 15th of March to 29th of March (23:59:59 GMT). we go announce winner on d 31th of March.
      • during dis phase, people Dem fit rank their submission based on watin Dem like reach four. you fit change your vote until d second phase finish
      • users wey no support pass one entry dey free to vote only one. you just no fit pass d limit of 4(we go talk say submission wey rank pass d 4th choice no go dey considered).
      • No sending of merit dey allowed from nominees to users wey nominate dem
  • e no matter d submission wey we get, d prize pool go share among di winners.;

Who go fit participate & vote?:

  • Users wey get 30 merit (airdrop merit no go count) and 30 activity.

signature wey dey for d :

dis correct signature wey @jayce make last year still dey available for use again.

Hero/Legendary:

Code:
[center][table]
[td][url=https://bitcointalk.org/index.php?topic=5485091][size=2pt][tt][color=#e28424] ย  ย  ย  ย  ย โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„โ–„โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„
ย ย  ย  ย โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„โ–„
ย ย  โ–„โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–€โ–€โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/glow][/color][/color]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„
ย ย โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆ ย โ–€โ–€ ย โ–ˆ ย โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/glow][/color][/color]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ
ย โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ ย  โ–„โ–„ ย  โ–€โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/glow][/color][/color]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ
โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ ย  โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ ย  โ–โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/glow][/color][/color]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ
ย โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–Œ[color=#dd636e] ย  โ–„โ–„โ–„[/color] ย  โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/glow][/color][/color]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ
โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆโ–€โ–€โ–€ ย  โ–ˆโ–ˆ[/glow][color=#dd636e]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–€[/color]โ–€โ–€โ–€โ–€โ–€โ–ˆ[/color][/color]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ
ย โ–€โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–„โ–„ ย  ย  โ–€โ–€[color=#dd636e]โ–ˆโ–ˆโ–€[/color][/glow][/color][/color]
ย ย โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆ ย โ–ˆ ย โ–„โ–„[color=#dd636e]โ–ˆโ–„[/color][/glow][/color][/color]
ย ย  โ–€โ–€โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e7a561]โ–ˆ[color=#ffd064][glow=#fff,1]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#dd636e]โ–ˆโ–ˆ[/color][/glow][/color][/color]
ย ย  ย  ย โ–€โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#dd636e]โ–€[/color]
ย ย  ย  ย  ย  ย โ–€โ–€โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–€[/td][td][/td][td][/td]
[td][center][url=https://bitcointalk.org/index.php?topic=5485091][font=Impact][size=17pt][color=#b24e10]Bitcointalk Pie Baking Contest[/size][/font]
[i][font=arial][size=9pt][color=#000]Start baking and submit your entry until [font=arial black]14/03/2024[/color][/td][td][/td][td][/td]
[td][url=https://bitcointalk.org/index.php?topic=5485091][size=2pt][tt]

[color=#ffd064][color=#fff] ย  ย  ย  ย  ย  ย  ย โ–„โ–ˆโ–„โ–„[/color]โ–„[color=#e28424]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„โ–„โ–„[/color]
ย ย  ย  ย  ย  ย  ย  โ–„[color=#fff]โ–ˆโ–ˆ[/color]โ–„โ–€โ–€โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e28424]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„[/color]
ย ย  ย  ย โ–„โ–„โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–„[color=#fff]โ–ˆ[/color]โ–€[color=#fff]โ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/color]โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e28424]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/color][color=#b24e10]โ–„[/color]
โ–„โ–„โ–„โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[color=#e28424]โ–ˆ[color=#b24e10]โ–ˆโ–ˆโ–€
[color=#ffb30f]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/color]โ–ˆโ–ˆโ–Œ
[color=#ffb30f]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/color]โ–ˆโ–ˆโ–Œ
[color=#ffb30f]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/color]โ–ˆโ–ˆโ–Œ
[color=#ffb30f]โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆ[/color]โ–ˆโ–ˆโ–Œ
โ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–ˆโ–€[/td][td][/td][/tr][/table][/center]

Special thanks:

[1]https://bitcointalksearch.org/topic/bitcointalk-pie-making-contest-gathering-feedback-5438434
[2]https://en.wikipedia.org/wiki/Single_transferable_vote
[3]https://en.wikipedia.org/wiki/Single_transferable_vote#Example_for_a_non-partisan_election
[4]https://bitcointalksearch.org/topic/voting-open-1st-edition-bitcointalk-pie-baking-contest-5444932
[5]Banner image taken from CryptoBriefing
[6]Table design taken from Stalker template found here. Thank you!
[/quote]

na AOBT na run dis Translation by Dem self

Jump to: