Pages:
Author

Topic: Can BTC or crypto users play politics in Nigeria? (Read 286 times)

hero member
Activity: 700
Merit: 577
Hire Bitcointalk Camp. Manager @ r7promotions.com
Baba no reason am like that ooo, that thing wey you think say you sabi, another person self sabi am too maybe more than you... No dey think like to that, na de one wey dem catch wey use fiat wey you see for media... Why I say this because you generalize de term politicians. Some of them fit dey do their thing on code and you no go kno. You think say dem no dey read? Ask questions or do research? Forget de ban of crypto for our country, I kno need a soothsayer to tell me say some of our politicians get Bitcoin for their hardware wallet or dey use am dey launder money, because na one of de easiest ways to push money comot for naija undetected.
You tok am di truth. Politicians wey get bitcoin e plenty for we country but dem dey hide. You want happened in the last election? When Godwin Emefele Made the National Economy unstable and unbearable for the citizens to use and making or restricting the politicians to use the country currency, the politicians used dollar only in the election and people collect am go and changed it in the black market and use their money. Me I dey believe say dis politicians e get BTC in their wallets. And dem fit use am for next general election.
sr. member
Activity: 658
Merit: 441
We all no that BTC and crypto is illegal in our country, but d government came too late to stop us not to have access to BTC or crypto in d land, and many youths in d country has discovered so many positive things that can help d government to reduce unemployment and also reduce bank stress in the country, if dey will allow BTC or crypto users in  some political office. Like what I was told about Nigerian politics, anyone that have huge amount of money and influence always have a good chance to win any political office in Nigeria. but BTC and crypto users have the money or influence for some local political office like councilor position, chairman position, state political office like governor, house of assembly, and federal political office like president, senator and house of representatives, my question is this, can BTC or crypto users play politics in Nigeria by coming out for councilor or other political office and he or she is well know as BTC or crypto users? I see some of our crypto and BTC users here, and dey have the knowledge to function in some political office if such opportunity is be offer or aquire by money or influence.
What is your opinion.
Baba no reason am like that ooo, that thing wey you think say you sabi, another person self sabi am too maybe more than you... No dey think like to that, na de one wey dem catch wey use fiat wey you see for media... Why I say this because you generalize de term politicians. Some of them fit dey do their thing on code and you no go kno. You think say dem no dey read? Ask questions or do research? Forget de ban of crypto for our country, I kno need a soothsayer to tell me say some of our politicians get Bitcoin for their hardware wallet or dey use am dey launder money, because na one of de easiest ways to push money comot for naija undetected.
hero member
Activity: 1666
Merit: 709
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
God question, but I think we had one of the worse government in our countries history and all they successfully did in their regime was to make life more difficult for citizens, the government had lots of serious matters on their hands but rather they faced Bitcoin and felt that they could stop the growth of crypto-currency in the country but as we could see it the lost.

Well I don't think it's a full ban on crypto from the previous government but regardless the current government has promised to support the growth of crypto-currency in the country so let's see how they do.
full member
Activity: 1358
Merit: 207
Catalog Websites
Quote from: uche6215
And if im dey come, make im come out from already well Inform political party and not to form new one.
Even though you come out from a new party u go win d election because, BTC and crypto users in d country go stand up to join hands with u to ensure u win the election so that u will lift BTC and crypto banned in d country.
full member
Activity: 334
Merit: 121
Na whale wey dey liberal nai go fit win election with bitcoin in his campaign. Because for him to win di election he has to put bitcoin in the campaign blueprint or in the ideology so that the youths wey love bitcoin well go dey dance dey for for him. If possible make im dey send like 0.0005 BTC to all is fans so that they will be motivated to bring more people to the party.
And if im dey come, make im come out from already well Inform political party and not to form new one.
sr. member
Activity: 728
Merit: 421
No cause for alarm for wetin op dey ask my guy. Things dey happen naturally only if you dey ready to grab am. You must live ready for time to come meet you. Anybody wey dey inside crypto runs fit aspire for any political position for the country, in fact e go even make sense self so that those people go follow liberalize the system for me. This one wey CBN dey do with account wey dey with binance no go dey happen.
I no doubt your opinion. I believe say currently, some of our big politicians and leaders dey run crypto and bitcoin parol but nobody know and possibly, them fit don save some loot in Crypto currency so that nobody fit know or trace.

Like you talk about Crypto enthusiast dey into political offices, I strongly believe say the process don even begin sef. Why I dey talk so na because our national assembly dey really put Crypto talk well for their talk agenda and Dem no gree to ban am even when cbn governor talk anyhow about am them tell make him come defend himself. So this one make me believe say we already get leaders wey dey into Crypto for the political leadership matter for our country.
hero member
Activity: 1008
Merit: 702
I see some of our crypto and BTC users here, and dey have the knowledge to function in some political office if such opportunity is be offer or aquire by money or influence.
What is your opinion.

The world is evolving and we see changes everyday. Very soon, people with such big knowledge of bitcoin and blockchain technology will only be the person the people will want him to represent them in political offices or position. The government haven’t banned the operation of cryptocurrency in the country, so there’s a good chance of it happening soon.

Bitcoin and other cryptocurrencies are not banned by our government, only CBN ban cryptocurrencies.

As time goes on, there will definitely be some crypto users that would hold public offices in Nigeria. Everything will happen naturally like evolution.

Even after the ban on cryptocurrencies by the CBN, some of their staffs still engage in cryptocurrency and they’re doing great in it. They’ve found the potential in it and can’t allow the restrictions by CBN stop them from investing in bitcoin.
hero member
Activity: 1092
Merit: 747
my question is this, can BTC or crypto users play politics in Nigeria by coming out for councilor or other political office and he or she is well know as BTC or crypto users? I see some of our crypto and BTC users here, and dey have the knowledge to function in some political office if such opportunity is be offer or aquire by money or influence.
What is your opinion.
That our politicians don't come out openly to speak about Bitcoin, that doesn't mean they don't own it, or using it for cross border transactions, but they just decided to do it on a low key, but as time goes on we are sure to have knowledgeable crypto youths into the political space to speak on behalf of it's wide range usage and legalization, because I just came across this article below which after CBN banned Bitcoin, the Senate summoned CBN and a senator from Lagos spoke in support of Bitcoin, which shows that they are actually some politicians who know about Bitcoin and understand how it works.
Quote
Contributing to the debate on the motion, Solomon Adeola, senator representing Lagos west, said he is against the outright ban of cryptocurrency.

“I am strongly against the outright ban of this medium of exchange by the CBN,” the senator said.

“What the CBN should be telling Nigerians are the regulations put in place to regulate the activities of the operators.”

Opposing Adeola’s submission, Sani Musa, senator representing Niger east, said cryptocurrency has made the naira “almost useless or valueless”.
https://www.thecable.ng/senate-summons-emefiele-over-cryptocurrency-ban/amp
sr. member
Activity: 378
Merit: 258
Lohamor Family
My first question for OP is that how would you know a crypto user and a non crypto user because coins no dey shout ? Is like you no know the country wey you dey say everybody dey desperate to get cash even the so called politicians wet you dey talk about. Na only Emefiele banned bitcoin and not politicians,I believe say most of those politicians na even whales for bitcoin coded but you no go know,because bitcoin get privacy wey go make people no fit know who get or who dey use am if you no tell them. You know read for internet wet them say some politicians like Dino Malaye dey go hang out with Hushpoppy for SA,and Hushpoppy dey into crypto. If you think say crypto user go enter politics later na lie,them already dey into am and them dey secretly hide their funds for bitcion. Abi you think say them no dey read news,all those things na him make Emefiele banned crypto to make them loose hope but him plan fail. If police or EFCC catch you say you dey use crypto then make u know say them want their own share of your funds because them go first think say you be yahoo boy as you dey into digital currency. The point be say na their own share them want since poor man wet never chop belle full no go buy crypto.
sr. member
Activity: 588
Merit: 338
We all no that BTC and crypto is illegal in our country, but d government came too late to stop us not to have access to BTC or crypto in d land
Bitcoin and other cryptocurrencies are not banned by our government, only CBN ban cryptocurrencies.

As time goes on, there will definitely be some crypto users that would hold public offices in Nigeria. Everything will happen naturally like evolution.

You don talk am finish, one day we go get public office holders for Nigeria, wey dey into crypto matter, and dem go run things wey go benefit cryptocurrency trading and investments. Also change the negative perceptions wey some people get about cryptocurrencies.

I believe say some public office holders dey do bitcoin and other crypto, but dem de code am, but hopefully we go soon get brave people among dem wey go come out openly and profess di benefits. Last last, I no even understand why person go de do legitimate business and im go still decode am.
hero member
Activity: 2660
Merit: 630
Vave.com - Crypto Casino
OP all that no be problem. Nigeria no dey exist for vacuum na people be Nigeria, even some politicians wey know how far dey run the crypto package. The government go only regulate the exchanges if dey want like them don dey put eyes for binance now. Some men no dey hide am say dem be cryptocurrency analyst so those people self na public figure. Me I don listen to so many like that wey dey analyse for channels television.


As time goes on, there will definitely be some crypto users that would hold public offices in Nigeria. Everything will happen naturally like evolution.

No cause for alarm for wetin op dey ask my guy. Things dey happen naturally only if you dey ready to grab am. You must live ready for time to come meet you. Anybody wey dey inside crypto runs fit aspire for any political position for the country, in fact e go even make sense self so that those people go follow liberalize the system for me. This one wey CBN dey do with account wey dey with binance no go dey happen.
newbie
Activity: 261
Merit: 0
Crypto is not like a work, so it's not like they can reveal it.
So they can take office.
full member
Activity: 1358
Merit: 207
Catalog Websites
Quote from: Coyster
Crypto/Bitcoin no dey illegal for Nigeria, e no get when our government ban crypto, the only thing wey dem do be say you no go fit buy crypto directly on exchanges through your Nigerian bank, but wahala no dey because ever since them implement am, Nigerians come dey buy crypto wella through peer to peer.
But I no say wen something is legal in a country no police or EFCC can arrest u or harass u for it , or does it mean those crypto or BTC users police officer and EFCC used to arrest to collect huge amount of money from are doing illegal work? Because one crypto users Carry cry come here how EFCC arrested him because dey found wallets in his phone at motor part in Jos and start demanding #200k from him so that dey will not take him to police station which he paid before dey release him to continue his journey.

Quote
Back to your topic so, wetin make you feel say some Nigerians wey hold political positions no dey into crypto, dem no go come tell you na, though e go make sense if Naija go get politicians wey go dey openly in support of Bitcoin and crypto, e go fit help to dey attract policies wey go favor crypto growth and adoption.
I don't think we have politicians who dey crypto in the political positions, assume we have such in the house of assembly or Senate , he or she  suppose stand against d banned of BTC and crypto in Nigeria in a way crypto users will understand that we have some one or people in the political office.
hero member
Activity: 812
Merit: 560
I must say this that anyone who is able to combine cryptocurrency with politics in a country is really trying well and deserves a kudos, because the two are very demanding and challenging to handle and it takes someone who must have been very versatile to be able to make a blend of them altogether, this same thing is not only common to your country alone but i think it's what is being applicable on others as well.
hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
There is no law stopping politicians from being involved in cryptocurrency.  As a matter of fact, many of them are actively involved in cryptocurrency.  I wouldn't be surprised if crypto is one of their means of hiding funds.

During the time former president Buhari banned Twitter, the then Minister of Justice, Abubakar Malami deactivated his Twitter account and shared the screenshot. Unfortunately for him, people noticed he uses Latoken exchange... as captured in this article : https://www.lindaikejisblog.com/2021/6/reno-omokri-calls-out-agf-abubakar-malami-alleges-cryptocurrency-trading-and-use-of-vpn-which-is-banned-in-the-country.html .

So, obviously, many top ranking politicians uses crypto and there is no law against them.
A funny country indeed, well am not surprise to see such because that is Nigeria for you and he is not the only one like you said who is using crypto and I believe many other politician are also involved because they know the benefit in using crypto as they can use it as a means of embezzling huge amount of cash for their selfish purposes.
hero member
Activity: 1134
Merit: 643
BTC, a coin of today and tomorrow.
my question is this, can BTC or crypto users play politics in Nigeria by coming out for councilor or other political office and he or she is well know as BTC or crypto users?

Bitcoin users are not higher or lesser citizens in Nigeria and there is no where anyone aspiring to fit into any of the positions you listed above will declare whether they save their money or use fiat or Bitcoin.
In the other hand, Bitcoin dealers do not go around boasting that they are Bitcoin dealers. How then will you be able to identify who is a Bitcoin user or not.

Meanwhile, the Federal government has not banned Bitcoin usage in Nigeria, it is only the central bank that prohibits it's transactions with banks. That is the situation and not outright ban.
hero member
Activity: 546
Merit: 516
There is no law stopping politicians from being involved in cryptocurrency.  As a matter of fact, many of them are actively involved in cryptocurrency.  I wouldn't be surprised if crypto is one of their means of hiding funds.

During the time former president Buhari banned Twitter, the then Minister of Justice, Abubakar Malami deactivated his Twitter account and shared the screenshot. Unfortunately for him, people noticed he uses Latoken exchange... as captured in this article : https://www.lindaikejisblog.com/2021/6/reno-omokri-calls-out-agf-abubakar-malami-alleges-cryptocurrency-trading-and-use-of-vpn-which-is-banned-in-the-country.html .

So, obviously, many top ranking politicians uses crypto and there is no law against them.
sr. member
Activity: 728
Merit: 421
We all no that BTC and crypto is illegal in our country, but d government came too late to stop us not to have access to BTC or crypto in d land,
OP, I believe we are all in the same country but I was wondering too when the ban on btc and crypto was placed because to the best of my knowledge, CBN only restricted the banks from carrying out bitcoin and crypto related transaction. Anything that has to be passed into law must be delebrated by the national assembly before it is passed into law for further action as the case may be but i have not heard any law of that nature. Can you please give us the source to that update let us know.


Like what I was told about Nigerian politics, anyone that have huge amount of money and influence always have a good chance to win any political office in Nigeria. but BTC and crypto users have the money or influence for some local political office like councilor position, chairman position, state political office like governor, house of assembly, and federal political office like president, senator and house of representatives, my question is this, can BTC or crypto users play politics in Nigeria by coming out for councilor or other political office and he or she is well know as BTC or crypto users? I see some of our crypto and BTC users here, and dey have the knowledge to function in some political office if such opportunity is be offer or aquire by money or influence.
What is your opinion.

For sure Nigeria politics is all about who get the funds to push for electioneering process and not about the character of individual that is why we find ourselves were we are today. I am not surprised that our politicians are fully into crypto but are not coming forth to say it publicly and this might be the reasons why they kicked against anything that would attack the existence of bitcoin in Nigeria. So far there are many crypto enthusiast in politics, some are even sponsors while some are contestant, some are appointees, etc depending on how the connect is.

In essence, as a smart Nigerian, you have to play safe and be on low keys although btc is not illegal in Nigeria but the ignorant agencies are out to get their own share of the cake without minding the law. Wisdom is profitable to direct.


full member
Activity: 952
Merit: 232
Politics for we country na dirty game, abi you no know?
It might not be shedding blood persay as you might think, it could be digging up dirt concerning ones source of income, scrutiny into your investments and all else.

Users can play, but it might be questionable if you declare it is from crypto currency you earn.
No matter how much crypto is justified in the eyes of many who understand it, your reputation from colleagues who have had dealings with you or worked with you at some point, will attest more to and be a contributing factor to your political success, not whether you use crypto or not.

One among the tenets of governance is to ensure that the cultural aspect and principles of our fore fathers as regards means of livelihood, standards to meet before belonging to a political party, will always require that one must have contributed to the growth of society by working and earning,  among others.
legendary
Activity: 2184
Merit: 1302
Crypto/Bitcoin no dey illegal for Nigeria, e no get when our government ban crypto, the only thing wey dem do be say you no go fit buy crypto directly on exchanges through your Nigerian bank, but wahala no dey because ever since them implement am, Nigerians come dey buy crypto wella through peer to peer.

Back to your topic so, wetin make you feel say some Nigerians wey hold political positions no dey into crypto, dem no go come tell you na, though e go make sense if Naija go get politicians wey go dey openly in support of Bitcoin and crypto, e go fit help to dey attract policies wey go favor crypto growth and adoption.
Pages:
Jump to: