Pages:
Author

Topic: Don't Give up - page 3. (Read 525 times)

legendary
Activity: 2240
Merit: 4133
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
September 10, 2023, 08:30:01 AM
#8
when it's not yet your turn, don't be tempted to think people ahead of you are using juju to succeed. it's their turn. keep on clapping for them and do not envy them. your turn will definitely come if you remain consistent and never give up. your dream is to succeed and it's why you are fighting and struggling to succeed. that's why you are swallowing in pains and making personal sacrifices for success.

Na this no be your turn talk be the reason people no dey hustle again as dem dey think say everybody tune go come just like dat without knowing wetin those people's wey dey chop now dun scarified, you see person side dey soft and u dey envy. Relax urself because if dem tell you wetin dat person dun do in the past to reach where him dey now you no go believe. No dey envy anybody and just celebrate their success because if you hustle too people go celebrate you. Everybody get e own time but dat one no mean say you no go hustle oh because last last na hustling sure pass and when you hustle wella your own turn no go pass you by. Na who give up fuck up because if you still dey breath hope dey. Even dat juju wey you dey say person dey use, you think say e easy to do juju, if e easy why everybody no dey do am.

But do you know that there are friends and relatives whose dreams and prayers in life is for you to fail. And the moment you fail, they have succeeded. they will be so happy because they have achieved their lifetime ambition. so, don't give up. keep on keeping on . shame and prove them wrong by succeeding. and don't give them joy by failing

All those ones no supposed dey concern you because if you no plan bad for others God no go allow bad plans spoil your own show. Just dey do ur thing dey go and they hustle ur hustle legitimately and when na ur turn to chop, everything go begin fall in place. People go always wish you bad because no be everybody dey like when person dey chop pass dem or their own no better and the other person dey get grace like say na him papa get better tomorrow wey we all dey find so. Na we Africans too dey believe all dis bad relative talk because of too much films and stories wey we dey hear and no even know if dem be true. I hope you know say wetin you dey think na wetin ur brain go believe and everything go begin dey fall in line with wetin you dey think, sometimes nobody dey do us but we na our thinking na wetin dey us and negative energy just dey complete the thing for us.
hero member
Activity: 2478
Merit: 621
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
September 09, 2023, 06:57:33 PM
#7
Hmmm that no give up thing get as e bi even though I sabi say things don turn upside down for the country. I no say hungry no dey kill person directly but na the sickness wey e go result to due to malnutrition. Situation is critical my brother, some people don enter depression because no way left or right.

Them say person wey dey alive still get hope, na on this level we go still dey push whatever challenge wey we dey see for the country. Not giving up is a good thing but doing what will profit you is another.
full member
Activity: 392
Merit: 185
Play Bitcoin PVP Prediction Game
September 09, 2023, 04:54:32 PM
#6
Success will come when you are hard-working and determined to achieve your goals, the worst mistake anyone will ever make, is to give up on whatever goals they have planned to achieve, The journey might look so narrow and discouraging, but if you know where you are going it will seem easy, life in general is not easy, every successful person on earth has one pathetic story or the other to tell, I must say it loud and clear, what matters here is your determination and your ability to learn, relearn and put what you have learnt so far into practice by giving this prestigious forum your best contribution. With what I have learnt in this forum, everything here is practical, there is no magic, any height you want to attain, you will, but it all depends on you and what you want.
sr. member
Activity: 350
Merit: 295
September 09, 2023, 03:37:20 PM
#5
when it's not yet your turn, don't be tempted to think people ahead of you are using juju to succeed. it's their turn. keep on clapping for them and do not envy them. your turn will definitely come if you remain consistent and never give up.

your dream is to succeed and it's why you are fighting and struggling to succeed. that's why you are swallowing in pains and making personal sacrifices for success. But do you know that there are friends and relatives whose dreams and prayers in life is for you to fail.

And the moment you fail, they have succeeded. they will be so happy because they have achieved their lifetime ambition. so, don't give up. keep on keeping on . shame and prove them wrong by succeeding. and don't give them joy by failing.

Abi. will you allow them, smile at your down fail one day.

Normally, na who give up na him fuck up. Life you see have it ways it get back at you no matter smart you played on it, it will break you sometimes that you begin to question yourself if you are unfortunate but that's how it's. You just bounce back and put your shot together and make sure the mistake don't repeat it again. It's possible that during the time of trying again, you will fall down over and over again but giving up is never an option, if you keep up with the consistency, you will get it right at one point in life.
jr. member
Activity: 56
Merit: 12
September 09, 2023, 09:26:23 AM
#4
when it's not yet your turn, don't be tempted to think people ahead of you are using juju to succeed. it's their turn. keep on clapping for them and do not envy them. your turn will definitely come if you remain consistent and never give up.

@Op as you talk am, celebrate who pass you, every body turn go reach for success. But eh no go just come if the person seat down for one place and him no wan work, bcuz him go wait tire the success go always they pass am by, if Watin u they work no they Favour u as u expect am, Watin the person need do nah to observe where the error they come from them then change some tactics so that things for stew for the person make eh follow trends make others follow call am ritualist. You no go carry marketing update and pattern of work way don cast they use follow up work come they expect say things go work as before, when ur competitors don upgrade finish.
Just as wetin dis our senior man don talk, sometimes no be juju or any thing na just say sometime we dey lack this kind of packaging for our business or job.
Normally e get how u go use brand ur business like this eh, e go dey much attractive than ur competitors, so make we try they follow the upgrade as time goes on e go really help our business.
Also make we try dey happy for who dey succeed oh, Bible don talk am wetin u wish for others, make e also wish for ur self, as ur neighbor dey success follow they rejoice because normally e go reach ur turn.
hero member
Activity: 574
Merit: 627
September 09, 2023, 02:40:35 AM
#3
when it's not yet your turn, don't be tempted to think people ahead of you are using juju to succeed. it's their turn. keep on clapping for them and do not envy them. your turn will definitely come if you remain consistent and never give up.

Every body they hustle for different way and even people way you and them they inside kind of hustle fit they see the rubbers and get work pass you, those ones nah base on how them they carry package their work and the kind of connections way them get. Nah who they compete with person fuck up big time, because envy go way you down you no go fit put pressure for where u suppose use hustle again, base on say u don already carry am for mind say eh no fit work again since people way pass u they front or say others they use juju carry they make am, me I they always tell people say if u feel say nah Juju them they use and ur own God no wan Favour u, my brother no need to talk to much u kwanu go do ur own make everybody rest.

@Op as you talk am, celebrate who pass you, every body turn go reach for success. But eh no go just come if the person seat down for one place and him no wan work, bcuz him go wait tire the success go always they pass am by, if Watin u they work no they Favour u as u expect am, Watin the person need do nah to observe where the error they come from them then change some tactics so that things for stew for the person make eh follow trends make others follow call am ritualist. You no go carry marketing update and pattern of work way don cast they use follow up work come they expect say things go work as before, when ur competitors don upgrade finish.
member
Activity: 93
Merit: 52
September 08, 2023, 05:26:09 PM
#2
See any one who determined to succeed will never Wait for any body to encourage them, anyone who have massively touched and smell poverty will never wait for encouragement words or inspiration because inspiration are mainly for the weak which I want to say no one a weakler here. Everyone has their own time the best is to follow and rejoice then pick up courage let what you are seeing sounds as a lubricant to your efforts, poweyand time to achieve what you wanted.
jr. member
Activity: 78
Merit: 6
September 08, 2023, 04:58:08 PM
#1

Jump to: