Pages:
Author

Topic: End of year wahala! Make we try de careful abeg (Read 232 times)

sr. member
Activity: 854
Merit: 451
November 05, 2023, 05:28:11 PM
#22
People go wan meet up with goals de done set up right from the start of the year and go wan do anything possible to take meet up with this goals
Year don dey end now, na different bad story u go just dey hear, everybody dey look for money, bad people go wan meet up with the goals wey dem set, but na bad things dem go wan do to meet up with the goal, since d beginning of the year, dem no struggle to meet up with goals, but as year don dey end, na now ritual go just plenty, you go dey ear say people dey miss anyhow, make we dey very careful with anything wey we dey do now, even d way we dey waka make we dey careful ooo, no dey move around anyhow again ooo.

The ones when de do ritual go de reason how to get victims when de go use for there end of year sacrifice and rumors of missing children go begin fly here and there.
If you get pikin now, e go make sense make u dey carry them go school yourself, no allow them dey go school alone, and if them close, go carry them for school again, because d way country dey now, we no suppose just dey leave ur children anyhow ooo. If your children come back from school, no dey send them commot anyhow make sure say u dey monitor their movement always.

Girls wey dey look for big men wey go spoil them with money, make dem dey very careful now, u go hear say dem dey use girls up and down now, girls wey no dey satisfy with Wetin dem get, d once wey like to dey leave fake life, make dem dey careful, country don hard and people are ready to do anything just to make money.
newbie
Activity: 35
Merit: 0
Una know say when the year don de come to an end like this, tension de full everywhere.

People go wan meet up with goals de done set up right from the start of the year and go wan do anything possible to take meet up with this goals

The ones when de do ritual go de reason how to get victims when de go use for there end of year sacrifice and rumors of missing children go begin fly here and there.

The reason I decide to create this thread na base on the recent happening I de see online of recent. Just last night, a bolt driver was shot dead around my area with no clue on the course and then I came online this morning to see a video where a man's private part disappeared from him because someone touched him and supposedly took it in the process.

As we go about our daily business, let's try and be safety conscious make we no fall victim of this ember month wahala

I no go lie for you every season of the year many bad things are happening you will hear case like accident, death etc. This period everyone need to be care on how you dey Waka now days because you go just die for nothing like the girl we heared that was killed by her boyfriend for ritual. Everybody pls try dey safe many wahala full ground.
full member
Activity: 322
Merit: 211
During this period, scams and Ponzi are usually rampant too. As most of us are busy doing some legal jobs to earn a living, that's also how many individuals who are scammers, hackers, and theifs are busy too doing their illegal activities to make a living. During this period, some people will be looking for any small means to invest their funds to make a quick profit, and that's how they end up falling victim to some of those Ponzi schemes. I will advise everyone to be careful this time around, learn from the mistakes of others, and don't put their money in any platform that promises to offer a huge profit in a short period. Also, be careful in your day-to-day activities.
  Usually we have always been told to be careful in the mbers month and prayed against  falling victim to any of the wahala they want to bring, no be say things no day sup for other months but mber months day always dat rampant because people day usually day desperate this period cause them day find end of year money so that they fit cruise for the Xmas period. Kidnapping come day rampant so tey people way day travel by road now no day safe for road again. Now the one way come day trend na this  organ harvesting, people day really para to find  this money, but make we day get human sympathy, some of this people na desperation day push most of this thief to do all this bad things.
   As we know mber months na temptation period we gats day careful and reduce cray fish waka, the last hour are always the dangerous time, we pray none of their evil plans will come close to us and how loved ones, we will all live to see the 2024.


hero member
Activity: 770
Merit: 538
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
During this period, scams and Ponzi are usually rampant too. As most of us are busy doing some legal jobs to earn a living, that's also how many individuals who are scammers, hackers, and theifs are busy too doing their illegal activities to make a living. During this period, some people will be looking for any small means to invest their funds to make a quick profit, and that's how they end up falling victim to some of those Ponzi schemes. I will advise everyone to be careful this time around, learn from the mistakes of others, and don't put their money in any platform that promises to offer a huge profit in a short period. Also, be careful in your day-to-day activities.
sr. member
Activity: 546
Merit: 450
Fine by Time
This situation is common in Nigeria, I don't know why some people feel that the best time to hustle more is during the festive period, such a mindset should be erased, people want to meet up not minding what's involved or the danger that's accompanied with it, life should be planned, I know that it might be challenging sometimes, your plans too might not work, don't give up, but last minute should not be the best time to get all you want, we should be careful on where we go to, the people we accompany to places should be people that we know very well because of the way the country is at the moment, this thread is a good one, is better we advise ourselves before is too late. Ember months come with either celebration or sadness that's why need to be careful and pray to God always for his protection.
My brother this situation they common everywhere for the world no be only our country. Many people for other country done they find way to get more money so that they go fit go vacation, tour or normal travel go village. You know say no be only is they celebrate Christmas and Net year. Na why everybody wan make money so that e no go be like say their own bad pass. But yet e no make sense say person go do bad thing because of money.

Na true talk wey u talk about ember month. The best thing nah to avoid places wey no they safe for you and once you feel say that place wey u visit or go they somehow wey u no like nah to just commot for there.
hero member
Activity: 2660
Merit: 630
Vave.com - Crypto Casino
No doubt say this season na season wey men dey try look for how dem go upgrade demselves whether illegally or anyhow. Na ladies dem dey fall pass for this season because dem eyes too dey choke for money as dem wan show demselves say dem don arrive and bad guys ready give dem the money and then take dem do wetin dem want do.

I for say girls need to get some advise but dem no go still hear word.

However, I no believe this organ stuff. Back then I don dey hear this but I never see for myself.

sr. member
Activity: 434
Merit: 254
This situation is common in Nigeria, I don't know why some people feel that the best time to hustle more is during the festive period, such a mindset should be erased, people want to meet up not minding what's involved or the danger that's accompanied with it, life should be planned, I know that it might be challenging sometimes, your plans too might not work, don't give up, but last minute should not be the best time to get all you want, we should be careful on where we go to, the people we accompany to places should be people that we know very well because of the way the country is at the moment, this thread is a good one, is better we advise ourselves before is too late. Ember months come with either celebration or sadness that's why need to be careful and pray to God always for his protection.
sr. member
Activity: 476
Merit: 337
Op, you done try to bring to us this good news, and for sure this nah watin them dey call am MBA month, as you done talk so, nah for me, I and all of us to dey very careful this days, especially from next month way nai be the second to last month (November) for the year.
We go do our best to make sure say we and our families dem dey save as baba God already talk am say make we do our best and live the rest for ram to do, as nah only baba God way dey for heaven nai go fit protect person, so, nah to always dey pray for protections for our selfs and for also our children and love ones even our enemies.
sr. member
Activity: 728
Merit: 421
OP of a truth things happen this ember period and one needs to be extremely careful how they go about their activities. Recently there have been uproars in happenings in my state as it relates to safety and precautionary measures to one's engagement on daily basis. I belong to a platform were  activities happening in the state is updated. If it were possible to upload audios here, I would have done that for us all to hear for ourselves the reality of things as they happen on daily basis. Both at broad daylight, things happens. Kidnappers, armed robbers, car snatchers, ritualists etc are out with their plans to get at unsuspecting individuals for their evil act.

One needs to take their personal safety serious as you go about your daily activities. Be very sensitive and alert to take note of your surroundings and happenings going on. The security agencies can not guarantee you your safety but only you can do that for yourself as you owe yourself your personal safety. Take your safety measures very serious so as not to be taken unawares by any unfolding event.

I had to come up with some personal safety tips and measures for one to take to be on the safe side this period and I will keep updating it so that everyone would see it and know what to do when it comes to safety. Here is the link to the thread HERE
sr. member
Activity: 742
Merit: 349
My brother na true your mata be oo, I swear as ending of the year dey come like this we gast to know how to control ourselves, because people dey wey wan renew their evil things mostly like yahoo boy's and some blood rituals people, everybody go wan renew where him money dey come from, and during the time dey no care any kind of person wey you be, even if na adult you be them go catch you, put you for car go use am run waiting them wan do, because that renew is the one that will still give them long lite again because if they no see anything use them fit run mad or die.

And about stealing of man private, that one don start since last two months because I Don see some videos wey dey catch people wey dey steal people private part, no be one video sef, stealing of person private part dey even give some people joy for this our country, imagine waiting person dey use born pikin, even if they no wan pity person dey suppose get pity say na person life dem wan carry, because as a man if you no get prick my brother nothing remain to live for in this life again.
full member
Activity: 239
Merit: 200
Una know say when the year don de come to an end like this, tension de full everywhere.

People go wan meet up with goals de done set up right from the start of the year and go wan do anything possible to take meet up with this goals

The ones when de do ritual go de reason how to get victims when de go use for there end of year sacrifice and rumors of missing children go begin fly here and there.

The reason I decide to create this thread na base on the recent happening I de see online of recent. Just last night, a bolt driver was shot dead around my area with no clue on the course and then I came online this morning to see a video where a man's private part disappeared from him because someone touched him and supposedly took it in the process.

As we go about our daily business, let's try and be safety conscious make we no fall victim of this ember month wahala
 
Everything said is true op, every end of year we always hear of different stories like missing people, stealing, and other bad news that becomes rampant at the end of every year. I see this thread as very important, and it will serve as a reminder to many people because I believe that all Nigerians are aware of this kind of bad act in Nigeria when the year is getting to an end. It is not that the bad act doesn't happen in other months, but at the end of the year, it always gets worse. The funny part is what is happening these days, and I believe many people have been hearing about the news that there are people out now stealing men's private organs. Some people are saying that when their body touches someone, the private organ will disappear, or even some are even greeting someone and answer, so we need to be careful about where we visit or who to answer if they greeted someone.
full member
Activity: 560
Merit: 161
Seasons like this na time wey people go wan do their best to meet up their expectations for the year. The truth be say nothing dey for this life wey be say we just dey kill ourselves to get everything.  No need for pressure, make we do the one wey we fit and no need to just dey on unnecessary panic just meet up, life no suppose hard.  If wetin plan to achieve this year and the year Don end e no means say we no go get ahm again.  As far as say life dey, their is hope to always get whatever one needs in life , I no see why person wey dey alive go dey pressure himself for something that can still be achieved in life.
sr. member
Activity: 476
Merit: 276
That's true mate, during the end of year like this so many things use to happen, however in this part of the world we are is obvious that every end of year most evil people conduct there ritual, and just like the OP said most people have a goal to achieve before the year runs out so they will make sure to do everything possible even going extra mile in other to achieve it Well people should just be very careful this end of year, but to be honest I don't what is so special about this ember months that so many evil things normally happen.
legendary
Activity: 2422
Merit: 1083
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I know about ritual killings but sometimes, all these stories say somebody touch one person, and the person body organ disappear, e Dey hard me to believe most of the time, even though say i know say things like this fit happen as long as we have spiritual and wickedness flying around everywhere, such stories as disappearing organs just Dey too Dey superstitious, but all the same, we don dey here be say we don dey here.

I agree with that as year dey come to an end like this, a lot of things dey always dey happen wey normally no suppose, so i go also join voice with him as i urge us all to be very careful out there.

And for many of us wey don get family and children, Abeg, make we look after our children well well oh, if you pikin too small to go message for a bit far place wey you know say your eyes no go reach the child, abeg no send that child, stand up and go the message yourself, leave laziness make laziness no make you cry cry wey you no suppose .

I pray say God almighty wey don keep us and our families to this time go continue to dey keep everyone of us save from bad and demonic people.
hero member
Activity: 602
Merit: 442
A Proud Father of Twin Girls 👧 👧
Op hod go bless you for thins kind news you ring come here so and maybe plenty people no go really take this kind news serious because at some pint, dem go feel like as, dem Dey alright and nothing like this go affect them but frankly, this is Nigeria and nobody, Dey big pass anything and adding to the list of happenings, I been also read news of how a bolt driver was stabbed mercilessly along rumuokoro axis and then carry him motor go and I come pause for sometime to reason whee this world Dey go and wetin life Dey even turn to because nothing like this for happen to that driver if him been Dey house but now, to go find belle don turn to another thing.

This is a wake up call say make we actually Dey very careful out there and stay very safety conscious Abeg at all times .
sr. member
Activity: 602
Merit: 306
Una know say when the year don de come to an end like this, tension de full everywhere.

People go wan meet up with goals de done set up right from the start of the year and go wan do anything possible to take meet up with this goals

The ones when de do ritual go de reason how to get victims when de go use for there end of year sacrifice and rumors of missing children go begin fly here and there.

The reason I decide to create this thread na base on the recent happening I de see online of recent. Just last night, a bolt driver was shot dead around my area with no clue on the course and then I came online this morning to see a video where a man's private part disappeared from him because someone touched him and supposedly took it in the process.

As we go about our daily business, let's try and be safety conscious make we no fall victim of this ember month wahala

Na true you dey talk soo we need to be very careful as the end of the year don dey come because when years is coming to an end that is when we go dey see people they die very well people are running mad everywhere, just because all this yahoo Bois have double their hustles, is just how to get big money to dey shot down the clubs anyhow now they will be chasing, so we need to know that we move around with, we gat to shine our eyes because i believe say most of people dey wey go be like say e no concern them anything wey go happen should happen. But anybody wey fuck up na him cut his story short , we need to protect ourselves from dangers.

This country is really turning to something else that we never even imagine to dey happen every time, just like that man's private part no dey save again, every small shake now you will everyone dey check his own if it still dey  Grin it look like funny but anybody that it happen to joy no get dey. I don't think even traveling around at the end of the year no really dey safe.
member
Activity: 785
Merit: 34
SOL.BIOKRIPT.COM
Una know say when the year don de come to an end like this, tension de full everywhere.

People go wan meet up with goals de done set up right from the start of the year and go wan do anything possible to take meet up with this goals

The ones when de do ritual go de reason how to get victims when de go use for there end of year sacrifice and rumors of missing children go begin fly here and there.

The reason I decide to create this thread na base on the recent happening I de see online of recent. Just last night, a bolt driver was shot dead around my area with no clue on the course and then I came online this morning to see a video where a man's private part disappeared from him because someone touched him and supposedly took it in the process.

As we go about our daily business, let's try and be safety conscious make we no fall victim of this ember month wahala

I swear this na Time wey Gaz dey extra careful with all means, make we dey try follow our spirit if place no good to go NO go and if You dey drive too dey careful, if you dey traffic 🚦🚦⛔ jam too dey careful, even with all this talk ehh some people still no go wan dey careful...
full member
Activity: 252
Merit: 57
Reward: 10M Sheen (Approx. 5000 BNB) Bounty
Una know say when the year don de come to an end like this, tension de full everywhere.
As we done enter ember month like this, even me sef no dey like travel because everybody wey dey do sacrifice don dey look for victim to sacrifice.
We need to dey very careful now because things dey happen for naija, cases of missing children and people manhood, and the truth of the matter be say na the high rate of poverty for this country dey cause am.

The youths are trying to make a living and provide for papa and mama wey dey villa, truly e no easy but na why I like Bitcoin because e dey clean and legit, no sacrifice needed.
full member
Activity: 448
Merit: 202
The ones when de do ritual go de reason how to get victims when de go use for there end of year sacrifice and rumors of missing children go begin fly here and there.

Nah, the truth be told, my brother, that is the main cause of missing children. Every end of the year, most of us know, but we will just ignore and leave our children, siblings, and even our neighbours carelessly because we think nothing will happen. At the end of the day, we will be regranting our actions.

In Nigeria now, we should be more vigilant and put more eyes on our young ones, children, and even the older ones because you don’t know what their juju will request, and we should avoid making random friends. Your friend can use you to make money because of the situation in Nigeria, and we know this situation is not getting better but getting worse every day. We should pray for forgiveness from God and seek for protection.

Quote
The reason I decide to create this thread na base on the recent happening I de see online of recent. Just last night, a bolt driver was shot dead around my area with no clue on the course and then I came online this morning to see a video where a man's private part disappeared from him because someone touched him and supposedly took it in the process.
Stealing manhood is now a major thing happening in many parts of Nigeria because it happened several times in my state, and I usually see other incidents that happen on social media. I also see one recent one where the criminal who stole the manhood confesses that if they touch a person, the manhood will disappear, but it is still there. That is why they are not running, because the more they bet before they return it, the more money they will have when they reach home. That is the reason they are not running early, unless they see that they will kill them. That is when they would run, so please, let's stay safe.
hero member
Activity: 1260
Merit: 765
Top Crypto Casino
Cases of missing males organs have been rampant in the FCT ABUJA NIGERIA 🇳🇬  due to the increase in crime rate and other social criminalities,  I don't know of other states but I am aware of the general security problem all around the country so at that I appreciate this thread for taking the time to bring this on the bitcoin talk forum for us to be aware of the current trend and take precautions for them at some point,  more also I have used to the fact that during this period of the year one need to be more careful and concourse of your environment and also making attempt to protect your self was the need be.

Be warned,  don't involved in mob beating,  very dangerous because in the end may be the suspect is the victim because there is a high rate of conspiracy around the organ missing trends and modern actions have been seen to be a bad approach to them.
Thank you @Hewlet
Pages:
Jump to: