Pages:
Author

Topic: eXch - instant exchange BTC / LN / XMR / LTC / ETH / ERC20 (Read 413 times)

hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Hello,

Abeg make una de aware say paid2 just post the 25th raffle wey eXch organize so! The rules na still the same - people wey don earn more than 500 merits fit pick 2 slots and people wey don win before na only 1 slot dem fit pick.
Shipping na free worldwide.

Good luck!

Thanks boss man for the update,

Omo I no go lie, e dey do me one kind seeing this ur post for pigin English and as I read am e just make me laugh but for a good reason sha.. it really show say u sabi your pidgin well although I know say na your area of specialty be dat so I say make I hail you and I go definitely try out my luck for the raffle.
legendary
Activity: 1680
Merit: 6524
Fully-fledged Merit Cycler|Spambuster'23|Pie Baker
Hello,

Abeg make una de aware say paid2 just post the 25th raffle wey eXch organize so! The rules na still the same - people wey don earn more than 500 merits fit pick 2 slots and people wey don win before na only 1 slot dem fit pick.
Shipping na free worldwide.

Good luck!
legendary
Activity: 1680
Merit: 6524
Fully-fledged Merit Cycler|Spambuster'23|Pie Baker
Hey guys!

Better news, the 24th free raffle wey eXch organize na em paid2 just launch!

As e be before, the ones wey don earn at least 500 merits fit pick up 2 slots. Also people wey don win before fit pick only one slot. Good luck to everybody wey participate!
legendary
Activity: 1680
Merit: 6524
Fully-fledged Merit Cycler|Spambuster'23|Pie Baker
Hello everybody!

Abeg make una de aware say the 23rd free raffle wey eXch de offer and  wey paid2 organize dem just announce am so!

Shipping na free worldwide and users wey get more than 500 merits fit pick 2 slots. As new rule wey dem add, people wey don win before na only one slot dem fit pick.

Good luck to everybody wey participate!

So nothing go come board for people wey no get up to 500 merits abi? Or e get any ogbong package wey dey for ground for people like us wey never get up to 500 merits? Wait make I get one thing straight first, this 500 merits wey you dey talk, na the merits wey we dey get for this forum or na another different merits wey person go get for the platform? The thing just dey confuse me, if you get time, abeg try clarify me for this thing.

No confuse yourself! Users wey get less than 500 merits na only one slot dem fit pick. Those wey don earn at least 500 merits na dem fit pick 2 slots. I hope say i don explain am well for you Smiley
sr. member
Activity: 476
Merit: 435
Una weldone again,

Abeg make una de aware say paid2 announced one more free raffle wey eXch offer, and the prize na that shiny crypto capsule!

Make una feel free to join the 22nd free raffle here! Shipping worldwide na free and people wey get at least 500 merits fit choose two slots!
So nothing go come board for people wey no get up to 500 merits abi? Or e get any ogbong package wey dey for ground for people like us wey never get up to 500 merits? Wait make I get one thing straight first, this 500 merits wey you dey talk, na the merits wey we dey get for this forum or na another different merits wey person go get for the platform? The thing just dey confuse me, if you get time, abeg try clarify me for this thing.
legendary
Activity: 1680
Merit: 6524
Fully-fledged Merit Cycler|Spambuster'23|Pie Baker
Una weldone again,

Abeg make una de aware say paid2 announced one more free raffle wey eXch offer, and the prize na that shiny crypto capsule!

Make una feel free to join the 22nd free raffle here! Shipping worldwide na free and people wey get at least 500 merits fit choose two slots!
hero member
Activity: 756
Merit: 508
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
Na good news be this and na good opportunity be this as well. eXch do well to extend the raffle with another 10 more. I believe say people go like participate for this raffle as I myself too for like participate for this one now as i miss out on the last 20 raffles. We no get anything to lose as this na opportunity for us to be among the lucky winners, i hope say i de among the winners as i don already go book my spot for the raffle.

people wey get at least 50 merits fit choose two slots!
I think it’s 500 not 50 merits.
Indeed na beta news be this, I dey wish say one day na me go win this kind raffle but e go be next time because na now I dey noticed this raffle, e pain me as I know see am participate but no problems I pray they should be another one again, Sha you tried as you bring this translation come here and you still dey follow their update come dey update us again thank the good work keep it up.
hero member
Activity: 672
Merit: 546
Na good news be this and na good opportunity be this as well. eXch do well to extend the raffle with another 10 more. I believe say people go like participate for this raffle as I myself too for like participate for this one now as i miss out on the last 20 raffles. We no get anything to lose as this na opportunity for us to be among the lucky winners, i hope say i de among the winners as i don already go book my spot for the raffle.

people wey get at least 50 merits fit choose two slots!
I think it’s 500 not 50 merits.
legendary
Activity: 1680
Merit: 6524
Fully-fledged Merit Cycler|Spambuster'23|Pie Baker
How una de everybody!

Better news! Paid2 just announce say the raffles wey eXch offer dem don extend am with another 10 more!

Make una feel free to join the 21st free raffles for here! Shipping na free of charge worldwide and people wey get at least 500 merits fit choose two slots!
legendary
Activity: 2716
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
Nheer thank you as you translate this eXch topic for pidgin so! I get believe say e go help people make crypto transactions easier for una country and at the same time e go help dem preserve their privacy.
Dis writin na son of d soil get am 😏.

Anyhow wey e bi sha, I salute you gidigbam!
legendary
Activity: 1680
Merit: 6524
Fully-fledged Merit Cycler|Spambuster'23|Pie Baker
I greet una pidgin users!

I no know if una de go check the main thread of eXch, but some users don spot plenty websites wey de try impersonate eXch. Dem don report many of them and dem don shut down many of them. But e still get two sites like that wey still de impersonate eXch. Dem no get any content for now but e fit change for future. You fit see them here the remaining two websites wey i de talk about.

With this post i de make appeal give any of una wey go like report these two websites. E go only take 2 minutes. If you de very kind to make these reports, abeg use this link: https://safebrowsing.google.com/safebrowsing/report_phish/?hl=en.
hero member
Activity: 672
Merit: 546
The issue is not even about anybody clicking it but it's about anyone following it using the forum maybe i should have specified that, i mean someone could blindly follow it without reading  contents behind it and since it's already added on the official website then everything is been addressed once the onion link on your post  is being followed, good one for bringing this to the LB for people to be aware more about it.
I understand your point now that you explained better, it’s a good thing though. I actually thought people would find the exchange useful because not everyone in this LB is aware of them yet.

Author: eXch.cc
I have just noticed this. I have not seen anywhere the author is called eXch.cc. I had to click on the profile again to check if it is it but it is not. It is exch on the profile.
Thank you for bringing this to my notice, i was totally unaware and must have been a mistake while typing. I don correct the mistake, thank you.

Thank you Oga Charles for this one wey you add. As I check their thread I see say the link them wey lead to fake website wey dey copy them plenty. If person no dey careful ehh, them fit obtain the person. Your post now go help wella because we go take am know the only correct link.
Na so scammers just de, once dem see say certain project don develop reach some extent wey people don trust them dem go wan use am to their advantage create fake site wey go de alike con de use am scam people and e go con de ruin the reputation of the project. Na why e de important to de always double check any link wey you de click. To be on the safer side e go good make you go their main thread to verify the URL yourself.
sr. member
Activity: 434
Merit: 253
Trust the process, imbibe consistency
I happy say Nheer carry this kind fine update come our local board make we for know how this ogbonge exchange dey work. E be like say na we need the services wey this exchange carry come pass other people base on say our government no dey try untop crypto matter. As I take time read wetin the exchange dey talk say them dey do, e be like e go be the solution to plenty problem wey we dey face for Naija. Na to settle down take test am and find out the best way to take enjoy all the services wey them dey offer.

It is worth knowing that exch.cx is now having many fake URL which are created by scammers to steal people's coins. The last one that was noticed on this forum that the victim was scammed with litcoin has already been taken down. But there could be more as some people posted other ones which I do not know if they have been taken down. But it is good to know that the URL is no other one than https://exch.cx/

I like something about the instant exchange. It is supporting lightning network which can be very useful for those that has small amount of bitcoin to exchange.
Thank you Oga Charles for this one wey you add. As I check their thread I see say the link them wey lead to fake website wey dey copy them plenty. If person no dey careful ehh, them fit obtain the person. Your post now go help wella because we go take am know the only correct link.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Author: eXch.cc
I have just noticed this. I have not seen anywhere the author is called eXch.cc. I had to click on the profile again to check if it is it but it is not. It is exch on the profile.
sr. member
Activity: 476
Merit: 299
Learning never stops!

If any link dey suspicious wey you no want make anybody click den you fit drop am as code wey no go de clickable so other members fit check am and verify it’s authenticity.

Code:
Like this
The issue is not even about anybody clicking it but it's about anyone following it using the forum maybe i should have specified that, i mean someone could blindly follow it without reading  contents behind it and since it's already added on the official website then everything is been addressed once the onion link on your post  is being followed, good one for bringing this to the LB for people to be aware more about it.
hero member
Activity: 672
Merit: 546
It is worth knowing that exch.cx is now having many fake URL which are created by scammers to steal people's coins. The last one that was noticed on this forum that the victim was scammed with litcoin has already been taken down. But there could be more as some people posted other ones which I do not know if they have been taken down. But it is good to know that the URL is no other one than https://exch.cx/

I like something about the instant exchange. It is supporting lightning network which can be very useful for those that has small amount of bitcoin to exchange.
That’s why it is always important to double check the url to confirm the authenticity of a site before carrying out any transaction there. The services they provide are good and nothing beats when an exchange offers fast transaction. I believe people here will find them useful and make use of their services.

I believe my people go dey willing to try out dis exchange because we sef value that anonymity as government don begin chuck eye for Bitcoin and Cryptocurrencies matters.
Naa wetin ginger me say make i drop am here cos i know say plenty people no go know about the exchange and me sef believe say dem go de willing to use the site especially as government don de too chuk eye for crypto matter, the privacy sef wey dem de offer na something wey we sef de value now for 9ja now to avoid any issue with gov’t.

Recently there has been a lot of phishing links  just as Charles-Tim mentioned but the one brought to the forum had been taken down.Also,on the site one of the phishing onion domain was stated,i wouldn't want to drop it here to prevent guest from clicking  such links but it will  be a good caution to always make sure sey you dey on their current onion domain  before proceeding to making transactions .
If any link dey suspicious wey you no want make anybody click den you fit drop am as code wey no go de clickable so other members fit check am and verify it’s authenticity.

Code:
Like this
hero member
Activity: 448
Merit: 560
Mia's Creative
Nheer thank you as you translate this eXch topic for pidgin so! I get believe say e go help people make crypto transactions easier for una country and at the same time e go help dem preserve their privacy. eXch don de work for 10 years already, e get gallant reputation wey you fit see for their Trust page and the struggles as dem de preserve users’ anonymity and, at the same time de offer them excellent service.

I pray make this exchange help the people for una country!

Grazeta come 9ja board come speak pidgin 😂 Grin Omo
Grazeta tell me Nheer helped you out if not I think we would be taking you away from your German board here  because we need  more reputable members here lol
sr. member
Activity: 476
Merit: 299
Learning never stops!
i believe sey some people go wan use this service with tor,following the Onion link go  land users on their onion domain which is also specified on the site...Recently there has been a lot of phishing links  just as Charles-Tim mentioned but the one brought to the forum had been taken down.Also,on the site one of the phishing onion domain was stated,i wouldn't want to drop it here to prevent guest from clicking  such links but it will  be a good caution to always make sure sey you dey on their current onion domain  before proceeding to making transactions .
sr. member
Activity: 476
Merit: 308
Nheer thank you as you translate this eXch topic for pidgin so! I get believe say e go help people make crypto transactions easier for una country and at the same time e go help dem preserve their privacy. eXch don de work for 10 years already, e get gallant reputation wey you fit see for their Trust page and the struggles as dem de preserve users’ anonymity and, at the same time de offer them excellent service.

I pray make this exchange help the people for una country!
Dis one shock me now, na better pidgin you just drop so for this local board whereas e get outsiders wey nvr even fit interpret pidgin for here but you don dey knack the language dis far. I believe my people go dey willing to try out dis exchange because we sef value that anonymity as government don begin chuck eye for Bitcoin and Cryptocurrencies matters.

Jump to: