Pages:
Author

Topic: Four Lucrative businesses you can start in Nigeria - page 2. (Read 457 times)

sr. member
Activity: 476
Merit: 337

This pos business wey dun dey everywhere so, if you look left, right , back and front you must see one pos stand. Instand of POS, me I go say make the person turn investor for Bitcoin or go into forex or cryptocurency trading because this pos business dey very risky. Person wey you give the job to handle your pos business go fit set you up. Arm robbers still fit achieve the person and area boys fit worry her too. This kind business nobi wetin you fit do yourself because you get other hustle wey you go dey handle. The business dey too slow for me too, how much wey you go dey get self daily when everywhere pos full so e no belike all customers go dey come ur own stand pos dun full everywhere. I no know for una oh but fot me I dey like business wey the turnup na in bulk and I no need employ person to look after am. I no like physical business in any form, na online the money dey and na their we die for the hustle.
Every business get their own risk. The PoS business don help plenty people. You fit they see am like say PoS stand dey everywhere but dem still dey make gain because plenty people dey do transactions everyday. More people dey open accounts and many people don tire to go bank.

Na true about the turn up, na wetin make for you to dey successful either of these two go happen;
  • Either POS go be the backup business, maybe you dey sell provision as the major one
  • E go get better position wey competitors no cluster
Yes na true talk way you talk, every business get risk, nai make we they some cases way be say person go open business finish and e no go rich up to 6 months or 1 year the business go fold, but sometimes no be say the product way the person they sell no they good but e go be say the business no get proper management plan.
Like this pos business way we they call here, e they risky but as e they risky no mean say people no they do am, POS business done help plenty people for this our county and at least e done reduce the rate of unemployment for the society, why this POS business they risky na because people they do fake apart and plenty people they fall for that thing so as a pos operator way person be e go good make the person they very careful when dealing with transactions.
sr. member
Activity: 588
Merit: 440
Op, na very good business wey you compile so and business like fish farming, poultry dey profitable if person fit get di capital rum am well. Except for di POS business wey no need plenty money to start up and e no too dey attractive again because POS don full everywhere, na people wey bin run am di first first time na dem bin make money. Now na just small small change you go dey get except you get better site wey customer go dey patronize you steady. POS get hin risks and Gozie51 don talk di major risk, anodi risk bi say di person wey you employ to work for you fit carry your money match, na wetin dey happen.
sr. member
Activity: 350
Merit: 295
Running a business in nigeria is hard in today regime. If you have been there and still hanging around, you will understand how heat of maintaining a business has become and if you are new, the chances of making it will be low because newbie cannot survive with economic hardship. It's easy to start a business but maintenance and running cost is the problem in this country.

I've you ever been in a situation wey you dey  think which business to do with money wey just enter your hand?Like better money enter your hand but you don't know what business to do with it.

I want to tell you all 4 correct businesses wey you fit use am do wey go yield better profit at the end.

1: Fish farming or Poultry farming: The demand for food product na constant thing. As  the population dey grow na so the demand for food too  they increase. You can start with a plastic tank or tarpaulin for the fish farming. You can also rent ponds from people. There are people that have ponds they rent out for fish farming purpose . The profit in fish farming is huge. Na my parent business be this so I know what they make from it.

There is something about fish farming you need to know and the main people who run them will not tell you. Fish business is of two types, there are people that goes into rearing fingalings, feed them until they reach the target kg before they are out for sale which you just explaind but the loss you will encounter in this one is deadly especially if you are not expert or have experience. Sometimes is not about the fish having sickness, there is high rate of cannibalism in fishing farming where the fish eat there self. They do that a lot when they found others are sick, they eat them in less than 24 hours before you come for check up and some also die naturally.

Instead of buying fingerlings from scratch and rear, it's better you go into hatching business. This is where you have your own fish pond, mate the male sperms with the female eggs and they produce fingerlings after some days. You can sell them to people who buy to feed until maturity. The loss been a hatcher is far minimum than the fish farming itself and it's more lucrative without doing much. Think twice before you venture into fish farming my brother.

Quote
2: Mobile money AKA POS business: money dey for pos business, no look am say e no dey. Just get a good location and the place  busy. Pos business provides convenience to a lot of people that don't want go through bank hassle.  I am among the first people who started the POS business before it became a global thing 😃. I made a lot of money, and I am still doing it.

The first challenge of this business is that it's already saturated, meaning you will make less profits if you are starting in a new location but if you have a busy area and no any available, you may make more profit but it's rare these that you will pass through any street or corner without seeing a POS business.

Another challenge with this one is that you will likely get scam by some people if you are not smart ahead of them, you need to have 3 eyes to succeed in POS business because there are possibilities of collecting fake cash deposit, fake transfer, fake alert and even getting rob if your location isn't secure area.

Quote
3: online business( E-commerce) With the increase social media engagement, starting online store by selling various products is very lucrative. You fit sell shoes, clothes or anyone of your choice. The reason I love this one, you don't need to rent a physical store, people go dey see your product online. Just make sure say your product are of good qualities and deliver to your customer on time.

Online business no dy work for Naija, you should said drop shipping instead. Drop shipping is buying stuff from e-commerce and then bring them to Nigeria to sell. Many of the vendors we have on Instagram, whatsapp, Snapchat and tiktok are into drop shipping and they make money from them.

full member
Activity: 462
Merit: 145
You have tried for the suggestions, many people go dey plan the kind business to start before, you dun make things easy for them.

If you have other businesses, you can also drop them here so we can see as well.
Some other ones wey still go well na laundry and dog breeding.
for the laundry side, ones you fit set up with better washing machine, dryer and the other things wey dem dey use for better location wey light dey dey, den get better person for the laundry work wey get small experience if you nor wan run am yourself, you nor go dey spend much, and if you cun sabi the work, better money dey inside. You still even fit dey run POS for inside or the front. When you reason the Dog Breeding side, na business wey dey need money to mange, as per vet money and food money for the dogs dem, but when the dog go born, and you sell them...na serious profit ooo especially when na better dogs you dey sell.
full member
Activity: 770
Merit: 180
Eloncoin.org - Mars, here we come!
I think fish farming and poultry, renting of chairs and canopy business, and online business is more intuned to succeed in the current economic state of the country, compared to P.O.S these days.
Almost every business, small retail or wholesalers have P.O.S terminal to ease customers payments and burden of carrying large cash around. Even private individuals now carry P.O.S around.

For rentage, a good location or environment that is prone to weekend gyrating and partying would be a good idea. Better still, a more populated place would have more appeal to such kind of business.

For fishery and poultry farming, food is a necessity and I don't think people have stopped or will stop enjoying a good fish or poultry dish anytime soon.
hero member
Activity: 966
Merit: 609
BTC, a coin of today and tomorrow.

This pos business wey dun dey everywhere so, if you look left, right , back and front you must see one pos stand. Instand of POS, me I go say make the person turn investor for Bitcoin or go into forex or cryptocurency trading because this pos business dey very risky. Person wey you give the job to handle your pos business go fit set you up. Arm robbers still fit achieve the person and area boys fit worry her too. This kind business nobi wetin you fit do yourself because you get other hustle wey you go dey handle. The business dey too slow for me too, how much wey you go dey get self daily when everywhere pos full so e no belike all customers go dey come ur own stand pos dun full everywhere. I no know for una oh but fot me I dey like business wey the turnup na in bulk and I no need employ person to look after am. I no like physical business in any form, na online the money dey and na their we die for the hustle.
Every business get their own risk. The PoS business don help plenty people. You fit they see am like say PoS stand dey everywhere but dem still dey make gain because plenty people dey do transactions everyday. More people dey open accounts and many people don tire to go bank.

Na true about the turn up, na wetin make for you to dey successful either of these two go happen;
  • Either POS go be the backup business, maybe you dey sell provision as the major one
  • E go get better position wey competitors no cluster
legendary
Activity: 2240
Merit: 4133
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
1: Fish farming or Poultry farming: The demand for food product na constant thing. As  the population dey grow na so the demand for food too  they increase. You can start with a plastic tank or tarpaulin for the fish farming. You can also rent ponds from people. There are people that have ponds they rent out for fish farming purpose . The profit in fish farming is huge. Na my parent business be this so I know what they make from it.

This business no easy oh, but no lie say e dey very profitable like if you start am and you no get problem like your fish dem no die or something, E no go reach plenty months you go begin cashout and buyers no dey hard to find because na dem go find you. Immediately word go out say your farm dey deliver better fish dem, all those market women go begin find you come your farm so that wan mean say, you no go dey find buyer. Also fish wey dun mature reach to born go deliver you new fingerling wey you go dey use get continues profits untill you dun tayah to dey sell fish self. The business no too cost to start and maintenance no cost too unlike other businesses. You no need need find local for this business self as you fit do am anywhere like for your compound or any land wey person get but never dey use. You fit just tell am make you use an dey do the business and dey look after the land for am or you rent the land.

2: Mobile money AKA POS business: money dey for pos business, no look am say e no dey. Just get a good location and the place  busy. Pos business provides convenience to a lot of people that don't want go through bank hassle.  I am among the first people who started the POS business before it became a global thing 😃. I made a lot of money, and I am still doing it.

This pos business wey dun dey everywhere so, if you look left, right , back and front you must see one pos stand. Instand of POS, me I go say make the person turn investor for Bitcoin or go into forex or cryptocurency trading because this pos business dey very risky. Person wey you give the job to handle your pos business go fit set you up. Arm robbers still fit achieve the person and area boys fit worry her too. This kind business nobi wetin you fit do yourself because you get other hustle wey you go dey handle. The business dey too slow for me too, how much wey you go dey get self daily when everywhere pos full so e no belike all customers go dey come ur own stand pos dun full everywhere. I no know for una oh but fot me I dey like business wey the turnup na in bulk and I no need employ person to look after am. I no like physical business in any form, na online the money dey and na their we die for the hustle.
hero member
Activity: 616
Merit: 713
casinosblockchain.io
The business dem wey you mentioned correct but have you also forgotten that if you invest in bitcoin today within few moments you go achieve something very good as well? The only thing required is just to put interest on how to be security conscious ( that is to say, you must be very careful with your key phrase) risk common is the volatility level of it which it will still come back to the previous price.

One thing we must know is that there is no business that doesn't involved risk, POS business easily attract arm robbers meaning you need to be very careful while selling your money to people that comes to collect money. Fishery you need to learn how it works before venturing into it and not every place it will survived if you don't know the eyes, buying properties for rentage also has a very big challenge as we have also involved ourselves with such, most times we get incomplete returns and whenever we asked those people to replace it story comes ( this made our aunty to stop doing that business) and moreover chairs being it table and canopies they has low life span before you knew it all of them will start getting weaker.

online business( E-commerce) is something very much better at least you don't incur much risk as it must be pay on before delivery and people must send you money before you would deliver it to them, which you have less stress free. Although this business is much encouraging for a woman as you don't know the kind of men you are to meet out there all less you basically deal with women wear than men maybe you might not get hurt while dealing with your fellow women compared with dealing men.
sr. member
Activity: 322
Merit: 274
Baba God Noni
Among all that you mentioned above, it is only POS that is a business that has less stress. All you need to get use pako knack your small POS bot or if you have funds, you can rent a shop. There is a guy in my neighbourhood, this is the business that he is into and he is making it. Infact some people don't all that waste of money, only an umbrella with two plastic chairs and your POS machine, you are good to start making profit.

The best is, if your location is in a very busy area, with high transactions, like markets or busy bus stop e.t.c. Before you know it yopu have made millions. The cashless policy real wrecked some POS operators then and kicked them out of the business but the serious ones that are making profit are still cashing out daily from it. I like it because it doesn't need much calculation and stress.
hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
For a very long time now business has been the only way for people to actually survive well for this country because as we all know this country is not an easy place even if you are a monthly earner you still probably need a back up business to follow up with the trend of hardship and as you have suggested so many businesses but they are still more that people are yet to discover even more lucrative than these that are even mentioned.
hero member
Activity: 2520
Merit: 624
My brother you don mention some good areas of investment for someone wey just hammer dey find where to put the money as business, me I get one area of business wey you mention and I know go advise someone to go begin do POS business oo. I know say money dey am but the risk also dey very high on to say na direct cash dey involved and not goods wey dem go try resell after them thief am. So na red eyes armed rubbers dey carry come meet POS people oo. There gun no dey always be toy gun, na original gun  Grin

I know say every other business get risk but make POS person dey try hold at least 20k for hand incase those people come, dey can see something carry go because at all at all na that one bad pass. Them dey kill the POS operator wey try hide money from them or tell them say money no dey.
member
Activity: 105
Merit: 18
pie 🥧 context 😋😋
POS nah nice business idea and plenty people know that one, so e go good say make people way get money to do the POS business do am.
Like as you still talk say the demands for food done too much, e still good make some of us go into the business so that we go still make profits from their.
Renting of properties no too dey common for some society and I know say plenty people if them need some kind of property them dey go buy am with their money, although say na people way get money dey do like that, but as for those people way no get the money, themselves they rent Sha, but those ones way you mentioned for the discussion they good because once once people they do occasion and them self they need some of those things.
sr. member
Activity: 462
Merit: 291
I've you ever been in a situation wey you dey  think which business to do with money wey just enter your hand?Like better money enter your hand but you don't know what business to do with it.

I want to tell you all 4 correct businesses wey you fit use am do wey go yield better profit at the end.

1: Fish farming or Poultry farming: The demand for food product na constant thing. As  the population dey grow na so the demand for food too  they increase. You can start with a plastic tank or tarpaulin for the fish farming. You can also rent ponds from people. There are people that have ponds they rent out for fish farming purpose . The profit in fish farming is huge. Na my parent business be this so I know what they make from it.

2: Mobile money AKA POS business: money dey for pos business, no look am say e no dey. Just get a good location and the place  busy. Pos business provides convenience to a lot of people that don't want go through bank hassle.  I am among the first people who started the POS business before it became a global thing 😃. I made a lot of money, and I am still doing it.

3: online business( E-commerce) With the increase social media engagement, starting online store by selling various products is very lucrative. You fit sell shoes, clothes or anyone of your choice. The reason I love this one, you don't need to rent a physical store, people go dey see your product online. Just make sure say your product are of good qualities and deliver to your customer on time.

4: Buy properties people can rent from you like canopies, chairs, table, curtains, costumes etc. You can be renting these properties out to people that have parties or occasion and be making your cool cash. You know say party na sure thing, whether na birthday, wedding ceremony and even burial. People will need all these for the party.

All these businesses are lucrative in Nigeria, However the success of any business requires careful planning, market research and commitment.

If you have other businesses, you can also drop them here so we can see as well.

Op na true you talk oo money really dey POS everyone can believe that, we all cannot forget the time wey Pos  be dey hot some even buy car with POS money when some people they underrated the business say them no fit do the kind of business wey everything na time for this country, and again one business wey we fit do with any money wey just enter our hand, example now that is raining season we can use our money to buy goods at a cheap price which at the end of the year the price of the goods we buy can be increase such as beans we all know how if beans money wan increase e dey shoke everybody like say na bitcoin investment, with the ways you mention na better way to invest our money and they are still many ways.
sr. member
Activity: 476
Merit: 337
Well I get your points well, anyway as e be say the Nigeria economy dey poor e go good when we plan our self's wela, now way some of us never get money e go good make we start from now dey plan our self so that when the money go come we no ho hesitate to use the money do the things way we plan to do.
Fish farming dey good well well,, as e be say the demands for food dey increase as day they break, make we try go into food business.
You talk well for all your points ohh, but I no agree with the other one way you dey say make people go into POS, because POS business nah very risky business, you know say person way no dey smart no go fit run POS business, because if them do fake alert the person no go know.
Nah the little I get to talk be this.
member
Activity: 160
Merit: 84

Jump to: