since we know that bitcoin halving is coming next year and this may likely make Bitcoin hit a new all time high with the span of 2 years and also the high increased of the chance of SEC accepting Bitcoin ETF which is a great news for bitcoin and also we are currently in the bullish season.
They can't, this is because they don't understand the industry to begin with and next, the international relationship they have with the western world won't allow them to invest in Bitcoin. The government investing in Bitcoin automatically means they're endorsing the currency and USA and other international friends no go happy with dem as dem dey try see way wey dem go kills the currency you comot dey endorse am. The government also like to dey incharge and when dem buy Bitcoin, dem no go dey incharge instead other big country policies go dey impact the market which isn't what the Nigerian government will want. Government no want make Bitcoin succeed especially in Nigeria.
If Bitcoin succeed as a accepted currency e go take all the power away from government. Just see which day wey the government try stop the endsars protest but because funding been dey come through Bitcoin, the youths fit organized themselves arrange the protest to be successful. If you remember, dem ban people bank accounts dem when dem discover say na their account dem dey send money to use arrange the protest. The Nigerian government no go do anything wey go give us green light say we fit invest for Bitcoin so dem investing demselfs no be option.
Bitcoin is a highly speculative market and those incharge of the affairs of the country no go want put their hopes on something wey fit change direction any moment without them having a say in it. Imagine dem invest and Bitcoin come crash meanwhile dem need to money for the countries 2024/2025 budget. It's a big risk and I no sure say anybody wey dey government go wan take the blame incase e no work as dem plan. Just like individuals, the government shoudn't invest money that'll be needed urgently into Bitcoin.