Pages:
Author

Topic: HOW ILLITERACY AFFECT BITCOIN INVESTMENT/DISCUSSION (Read 319 times)

hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
School no be scam because if you go school and you no get money,at least you dey different from who no go school in contributions and your way of life. No be compulsory say who go school don hammer,na the mistake wey we dey do be that. We think say if you don graduate the door of riches don open for you,my bro no be for Nigeria o. This na why all these yahoo boiz dey talk so because them don see so many graduates wey dey ride okada or dey do conductor. To make money determine on your commitment and seriousness to know that field wey you fit in to showcase skill or intelligent. If oil dey your head and God direct you to wetin him don set for you to take make am. Bros u go get money like stupid and you self go dey surprise. Unemployment na e dey mess our country up due to high rate of corrupt citizens.
The problem be say na the way the system dey designed for na dey casue am because dem don already tag am say na only school graduates na go make or don already make am. School na place wey people dey learn many things to help equip themselves for the battle ahead for the real world but the problem be say Nigeria don cage and many people wey go school as if them waist their time and money.
member
Activity: 364
Merit: 44
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest
My people e just come to my notice say unemployment for don reduce for naija if many people were educated and informed about Bitcoin. There is a saying that Education is the key to success. But people wey no go school dey See who go school  as a waste of time and effort because of hard economy. And tag it "school na scam".

School no be scam. Who no go school don  scam himself ful time. I dey always talk am say the  C.E.O of Facebook (Mack zugarberg) for don rich pass as e dey now if many people been go school.

E dey always hungry many people to join bitcoin discussion or BTC investment and many other online businesses. But e no easy. If you check the rate of illiteracy for my country naija you go see say e plenty.

So wetting ona go fit talk for this kind thing my people? Or wetting b the way forward.

Our focus for education only dey on one side na e make any one wey no get white-collar job people go dey see am as waste for going school, they forget say school no be only to get job for office, school dey change person for many other way come Serve as link to job and others things wey fit make person life dey alright.

There is some connections wey person they get Tru school wey person wey see school as scam no fit get my level mate for school, Den na connect as part of school activities make him connected with governors wife as our faculty president which governor wife graduated through their the guy make am even when we dey struggle the guy done already buy land buy car without been employed still get right to enter any office for government house , everything must not be working after graduation allot of things for a graduate to do wey be say if you know get educated you no go fit do am, despite say this forum accomodations some local language one must have that education exposure to be able it arrange the sentence to a readable and understandable way.
full member
Activity: 182
Merit: 131
RATING:⭐⭐⭐⭐⭐
My people e just come to my notice say unemployment for don reduce for naija if many people were educated and informed about Bitcoin. There is a saying that Education is the key to success. But people wey no go school dey See who go school  as a waste of time and effort because of hard economy. And tag it "school na scam".

School no be scam. Who no go school don  scam himself ful time. I dey always talk am say the  C.E.O of Facebook (Mack zugarberg) for don rich pass as e dey now if many people been go school.

E dey always hungry many people to join bitcoin discussion or BTC investment and many other online businesses. But e no easy. If you check the rate of illiteracy for my country naija you go see say e plenty.

So wetting ona go fit talk for this kind thing my people? Or wetting b the way forward.

You dey correct at some point.
Although we no go fit overemphasize the importance of formal education but whether you agree with me or not, I'll always say that not everyone are meant to go to school and acquire that formal education. If you check the country very well for our country today. Illiteracy is not the major cause of poverty in the country but Ignorance, mediocrity and Laziness.

You fit dey uneducated but you dey informed and industrious, and with those qualities you fit get opportunities to make am big. Do you think it's all successful people that are educated or had access to formal education?
That's why I dey always comot cap for our Igbo brothers. After secondary school, if Igbo man see say en pikin head no carry book, e go jejely ask am which trade e go wan learn. And if that pikin dey serious for that trade, e go make am through there without acquisition of formal education.

Don't get me wrong, I'm not saying education or being educated isn't good, No, all I'm saying is that it's an overhyped means of becoming rich, they make it look like after graduation from school, there's a well paying job lying around and waiting for you, yet we have so many unemployed graduates, some even came out top in their classes but yet no job.

The system for Naija no be the same for the Western world so make we dey try call spade spade and shovel shovel.
full member
Activity: 980
Merit: 237
...
So wetting ona go fit talk for this kind thing my people? Or wetting b the way forward.
You spoke very clearly and made better sense, that anyone can see that there is a calm tone from real observation that you have experienced.

Watin I mean be say, you actually don let those wey no understand how important school dey, to realize say to waste time for school con comot dey find work, no be the main reason why school dey important.
Person suppose fit read big grammar and understand am and fit mingle with more intelligent people wey dey form say Dem sabi, and to speak good English language as well as write am plainly, also to fit sit-down think properly and create work for oneself; all these na the reason why school dey very importanter.
Lastly, person wey go school don elevate em class for society automatically and e better say person still dey find money and e go school, than say e get moni and e no go school.
 
sr. member
Activity: 700
Merit: 270
My people e just come to my notice say unemployment for don reduce for naija if many people were educated and informed about Bitcoin. There is a saying that Education is the key to success. But people wey no go school dey See who go school  as a waste of time and effort because of hard economy. And tag it "school na scam".

School no be scam. Who no go school don  scam himself ful time. I dey always talk am say the  C.E.O of Facebook (Mack zugarberg) for don rich pass as e dey now if many people been go school.

E dey always hungry many people to join bitcoin discussion or BTC investment and many other online businesses. But e no easy. If you check the rate of illiteracy for my country naija you go see say e plenty.

So wetting ona go fit talk for this kind thing my people? Or wetting b the way forward.
The situation for we country dey affect both the educated and uneducated, why e be like that be say, government over the years never really create budget way dey people oriented, why go touch the lives of people. See if availability of jobs dey, ego dey for people way go school and people way no go school, sometimes them dey call am, skilled and non-skilled labor. However the reason why people see say school na scam, na because say even after schooling a lot of graduates still find it extremely difficult to secure a well paying job, perhaps most of them just dey manage the jobs way dey under pay them( a high category of graduates fall under am), which to an extent discourages those that are still yet to go or make them see it in a bad light.

Schooling is basically a formal way of learning, which equips you with intellectual knowledge, and shouldn't be seen as any other thing.
sr. member
Activity: 504
Merit: 389
The great city of God 🔥
Normally this thread is out of date an shouldn't have been brought out. If you ask me I will say with my knowledge now this thread need to be adjusted.
Any thread can be brought back to live for discussion my friend, weather it's 1yr or 2yrs old, because inasmuch as it not locked, then anybody can bump it up again for discussion. So it's left for you O.P to either manually update it or lock it up if you don't want people to come discuss on this thread. Because though this may look old to you, I'm sure there are other forum newbies who will be seeing this for there very first time, and will love to engage in a discussion here.

My people e just come to my notice say unemployment for don reduce for naija if many people were educated and informed about Bitcoin.

is totally wrong because even educated people don't have work and still struggling to survive. Education is not a guarantee for success but prepares you ahead of the future. What education does is to keep you updated sothat whenever something comes up, you should be able to pick up from there an continue.
What if I said you are wrong, that truly if people had been educated about Bitcoin (i.e how to trade both spot & future, buy & sell) and knew how to monetize their knowledge by joining the Bitcointalk forum, creating crypto podcast and teaching people about the latest Bitcoin related keywords (i.e How to buy Bitcoin in Nigeria, e.t.c) on any of the social media platforms like YouTube, TikTok and co. Or rather organizing a course where he teaches people about Bitcoin, such individual is likely to have earn a decent sum of money and be living a good life.
Yea you are actually correct about that, both of us are still in thesame sides, that is part of what I have explained. If you look closely you will see what I wrote. I didn't disproved the fact that if most people where knowledgeable about bitcoin information that they wouldn't have don well, but saying thesame as you that they would have done well. Even in my topic Included it. The place I emphasis more is the aspect I earlier said that if people where educated that unemployment would have reduced. if you check the context you would notice that the topic of discussion throws more emphasis on being educated and getting a job from there you may become successful. But on a second thought I still did a rethink that even if you are educated you might still not be successful if you are not given the right information be it in cryptocurrency or jobs all are thesame because if you weren't given the opportunity to come to Bitcointalk you would have been educated and yet you are equally as others. Most people have been given the opportunity as you, but couldn't do well because they couldn't comprehend and they gave up.  So that is why I said education get you prepared against the future so that you can adapt to any given opportunity. Noth that I don't know that education helps us to achieve many things but just try to re-define education in my understanding.

Because, one thing I have come to understand which is the major cause of unemployment in this country is that we have many students who are graduates of a particular course, but yet fail to know how to monetize that course in the society.  
In this aspect the reason why most student will graduate from school and yet don't monetize the course they study in the universe is because of the following reasons:
1. They studied a particular course because that was the only option they had after several attempts of finding a particular course that was denied by given them a second choice. Which they accept it without considering the outcome.
2. They studied what their parents want because of that they studied out of scope of their understand just because they want to satisfy the desire of there parent, to be what they want them to be or expect. They will make sure they graduate just to make their parents proud just like our popular musician Davido. (OBO) After which they go for what they know after graduation
3. Some People study a course because they want to be called graduate, instead of being called WAEC holder or school dropout.
4 while others will study just because they had people that graduated from this course are all rich. And you don't consider if you will know it or graduate from it.

In conclusion millions of people all over the world are not working with their certificate. Even some who did better in their course of study changed their mind when they go into labour market. When they find a lucrative business that pays more than what they studied in school. Everyone needs a higher paying job. Those that are working with their certificate is either working because that is all what they could offer to the society or simply because it is only the highest paying job they have encountered. I bet if you introduced more graduate to a higher paying job from what they studied they will leave the job. Except for some that has passion for their job.
member
Activity: 84
Merit: 11
My people e just come to my notice say unemployment for don reduce for naija if many people were educated and informed about Bitcoin. There is a saying that Education is the key to success. But people wey no go school dey See who go school  as a waste of time and effort because of hard economy. And tag it "school na scam".

School no be scam. Who no go school don  scam himself ful time. I dey always talk am say the  C.E.O of Facebook (Mack zugarberg) for don rich pass as e dey now if many people been go school.

E dey always hungry many people to join bitcoin discussion or BTC investment and many other online businesses. But e no easy. If you check the rate of illiteracy for my country naija you go see say e plenty.

So wetting ona go fit talk for this kind thing my people? Or wetting b the way forward.
First of all, school no be scam and it has never been a scam, because even the yahoo boyz wey bring up this slang, if you no go school, I bet you you go fit scam a 5yrs old pikin, talkless of an educated white man or woman. So scam has never been a scam, because despite the economic hardship wey dey this country, you go notice say it's always easy for educated people to fine good paying jobs (either online or physical) than the illiterate ones, and example is this forum signature campaign, whereby it only take an educated person to fit into this kind of job, hereby making it remain a nightmare for those who never went to school.

However, from research i'm made to understand that it's only 31% of the total Nigerian population is said to be illiterate, and as such it means the number of educated people are far more than the illiterate ones

Nigeria’s illiteracy rate is now 31%, says FG

I agree with you that school is not a scam. When you have the education and knowledge you are already a step ahead of somebody which is educated and not been in a four building to learn.ans when you talk about opportunities you are already more experienced and exposed to be able to do things in life .but looking at someone who’s educated and rational in Thinkin will be able to advance in about bitcoin knowledge when it first comes out but someone who’s not educated it will take him a lot of time to be to understand what there are even talking about it the bitcoin and any crypto market.thats why even you are educated or have some level of communication skill to write and express your self even the forum will be difficult for you to cope.
full member
Activity: 364
Merit: 158
Not everyone who did not go to school.sees those that went as a waste of time and effort. Most of them wished that they had the chance to go. You know in Nigeria education is now like a traditional way of living, once a child is up to 18 or 19 years they start finding a way to send the child to higher institution.

But my freind for a person to be a bitcoin literate you dont need higher education you just need the basic elementary education which i believe everyone went through it. If we can read and write properly, studying is the next step to start understanding bitcoin and with time we will all be familiar with it. I dont think there is any excuse that one should give about not able to be a Bitcoin literate. This is because whether you went to higher institution or not it is the same process of learning that we all went before we became a bitcoin enthusiast. There is no shortcut to that.
hero member
Activity: 1176
Merit: 785
Normally this thread is out of date an shouldn't have been brought out. If you ask me I will say with my knowledge now this thread need to be adjusted.
Any thread can be brought back to live for discussion my friend, weather it's 1yr or 2yrs old, because inasmuch as it not locked, then anybody can bump it up again for discussion. So it's left for you O.P to either manually update it or lock it up if you don't want people to come discuss on this thread. Because though this may look old to you, I'm sure there are other forum newbies who will be seeing this for there very first time, and will love to engage in a discussion here.

My people e just come to my notice say unemployment for don reduce for naija if many people were educated and informed about Bitcoin.

is totally wrong because even educated people don't have work and still struggling to survive. Education is not a guarantee for success but prepares you ahead of the future. What education does is to keep you updated sothat whenever something comes up, you should be able to pick up from there an continue.
What if I said you are wrong, that truly if people had been educated about Bitcoin (i.e how to trade both spot & future, buy & sell) and knew how to monetize their knowledge by joining the Bitcointalk forum, creating crypto podcast and teaching people about the latest Bitcoin related keywords (i.e How to buy Bitcoin in Nigeria, e.t.c) on any of the social media platforms like YouTube, TikTok and co. Or rather organizing a course where he teaches people about Bitcoin, such individual is likely to have earn a decent sum of money and be living a good life.

Because, one thing I have come to understand which is the major cause of unemployment in this country is that we have many students who are graduates of a particular course, but yet fail to know how to monetize that course in the society.  
sr. member
Activity: 504
Merit: 389
The great city of God 🔥
This one  na legit matter oo but the truth of the whole matter be say Naija get plenty educated people but years back when they were going to school they never have thought of going for self employed profession instead they were looking at high/big professions ( where they will call them big names) like doctor, Engineer, lawyer etc, the funny part is that most of them don't even have skill and I can tell for sure that most of them  are regretting it now.. I believe those that are yet to enter and most of them that have entered school, have observed those mistakes and have started adjusting. The problem is not the rate of uneducated people rather the problem is those educated people who are unskilled and if you check very well most of the uneducated people are skilled personnels. Most of the country that is doing well , if we check they have less educated people compared to Nigeria but they are living better than us because they understand their system and they know what to do at any given time.
You are absolutely correct. About your explanation if you check this thread it was created when I newly registered on BTT and most of the topic created where do to how I think I knew things, but as time goes on i have another shape of knowledge. Normally this thread is out of date an shouldn't have been brought out. If you ask me I will say with my knowledge now this thread need to be adjusted. For example this particular paragraph of mine

My people e just come to my notice say unemployment for don reduce for naija if many people were educated and informed about Bitcoin.

is totally wrong because even educated people don't have work and still struggling to survive. Education is not a guarantee for success but prepares you ahead of the future. What education does is to keep you updated sothat whenever something comes up, you should be able to pick up from there an continue. Education is exposure when you are educated you are exposed and you are likely to take advantage of any given opportunity if you have somebody to help you but not a guarantee to success. A person which has a skill and is consistent can do better than a lazy educated person.

One of the problem in this country is that most people don't want to stress themselves they just wanna stay at home fold legs and be eating 3 to 4 square meal a day.
In every country you must find lazy set of people who don't care to stress themselves. So Nigeria is not exempted it's a normal thing.

Note please anybody that want to coment should check the date the thread was created and should also know that changes has occurred by now.

member
Activity: 364
Merit: 89
Reward: 10M Shen (Approx. 5000 BNB) Bounty
This one  na legit matter oo but the truth of the whole matter be say Naija get plenty educated people but years back when they were going to school they never have thought of going for self employed profession instead they were looking at high/big professions ( where they will call them big names) like doctor, Engineer, lawyer etc, the funny part is that most of them don't even have skill and I can tell for sure that most of them  are regretting it now.. I believe those that are yet to enter and most of them that have entered school, have observed those mistakes and have started adjusting. The problem is not the rate of uneducated people rather the problem is those educated people who are unskilled and if you check very well most of the uneducated people are skilled personnels. Most of the country that is doing well , if we check they have less educated people compared to Nigeria but they are living better than us because they understand their system and they know what to do at any given time. One of the problem in this country is that most people don't want to stress themselves they just wanna stay at home fold legs and be eating 3 to 4 square meal a day.
sr. member
Activity: 476
Merit: 230
God is All
School can never be a scam, I have heard this over and over again but I already know that school is a good approach towards an individual mental growth, is just that Nigerian government has failed to create enabling environment for investors that can employ this graduates, note, not all graduates are employable because, there are some graduates that are not sound when it comes to their discipline and otherwise, another thing is, being around sound minds that has the information you need will help you too, let me use Bitcointalk forum here as a case study, I was introduced to this educative forum by someone I hold in high esteem, I got this information and started using all my energy to prove that am worthy of being here, we should not give up on our dreams because because of this statement by the people that don't understand what school stands for, opportunity might not come immediately but sooner or later it will, even though it doesn't come, make sure you go for it , just believe it, with what I know here, it is only the smart ones that add value here that survives.

The reason why most of the people dey talk all this shit and nonsense about school say na scam, na obviously because of the number one thing wey the government dem don fail to implement which na good functional system because e no make sense no go school finish then come and now the system come fuck you up because most person na this reason dem dey carry hold ground about jobs nor being available but as a educated person them for don know say some person can create opportunity for themselves and not wait on the system.
member
Activity: 322
Merit: 70
First I go say school no be scam.As everybody dey say education is the key to success, the key to success depends on how committed, focused and determined the person is.Now the phrase 'School na scam' wey Nigerians dey talk,dem gat their reasons.One of the reason,make I just use this popular one for example person go university go read course of 4-5years only to come push truck to earn a living nai make one successful businessman wey no go school go sit down for one corner say school na scam.We get many illiterates for Naija wey na millionaire/billionaire so no be to go school alone,no be say I dey talk say school no good oh, school is good,all I dey try talk be say grace differs.Ok now we all know say na person wey fit read and write nai fit contribute for this forum which wey dey benefit for being educated,@Makus don talk am finish say e go dey wise make person no depend on bitcoin investment as source of income because e dey volatile.All I can say is whether you're an illiterate or literate just keep pushing till you achieve your aim/goals,delay is not denial.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Dis one na good tok, though let's do some assertion in it. The phrase "School na Scam" was not propounded by illiterates ones in the society but we'll educated scholars in the society because as dey suffered 4 to 6 years in University education and come to face no job phrase in their field of study and that makes some graduates drive bikes, Taxi and so on so seeing the reality of life after school made those educated ones to make that statement and my the illiterates ones. And that phrase might correct and also be false. Why might be correct is that, most of our leaders our not educated but dem dey rule the most educated ones and even cut their salaries.

Yes the illiterates ones can not join bitcoin investment because they can write and read so whenever things wey Happened, they are doom with it. And bitcoin investment you have to be vigilant because anything can happen at anytime. We can just see what has happened to Ramitano and it users. And those illiteracy people if you tell dem about bitcoin, they will not be interested because they are illiterate. " Experience is the best teacher".
sr. member
Activity: 434
Merit: 254
DAKE.GG - CASINO AND SLOTS | UP TO 230% BONUS
School can never be a scam, I have heard this over and over again but I already know that school is a good approach towards an individual mental growth, is just that Nigerian government has failed to create enabling environment for investors that can employ this graduates, note, not all graduates are employable because, there are some graduates that are not sound when it comes to their discipline and otherwise, another thing is, being around sound minds that has the information you need will help you too, let me use Bitcointalk forum here as a case study, I was introduced to this educative forum by someone I hold in high esteem, I got this information and started using all my energy to prove that am worthy of being here, we should not give up on our dreams because because of this statement by the people that don't understand what school stands for, opportunity might not come immediately but sooner or later it will, even though it doesn't come, make sure you go for it , just believe it, with what I know here, it is only the smart ones that add value here that survives.
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
School no fit be scam, em still remain the gateway to success. In that gateway to success will evolve around the friends you make and the environment wey you dey so.
You see as school dey so, many people d take am as where dem go read and pass exams. After 4-5 years dem go graduate and grab their certificate, dem no go like to pass through school. Passing through school in the sense of making and relenting with friends wey go one way or the other help them in the future. Some friends can ministers, CEO's of a company, governors or president sef. Na peso friend d link am up to one business or the other wey go better em life in the future.

As the world d so, no be certificate d bring food. Na the kind of information wey you get through your friends or how open wey you d go determined how successful wey you go d for life.

If you d do something alone, only depending on your school  certificate for success, without mingling or relenting with friends or acquiring skills, your level of success in life go d limit. By that time you go fit the follow others the call school as a scam wey be sae you no pass through school.

Quote
Don’t go to school just to pass exams. Pass exams, but also pass through school. Mix with classmates. Befriend seniors. Play with juniors. Some may be presidents or Governors tomorrow. Such relationships are just as important as passing exams. Success is not just about what you know. It is also a factor of who you know. When you know good knowledge and you also know good people, only death can stop you from making good success with good money.
sr. member
Activity: 420
Merit: 253
My people e just come to my notice say unemployment for don reduce for naija if many people were educated and informed about Bitcoin. There is a saying that Education is the key to success. But people wey no go school dey See who go school  as a waste of time and effort because of hard economy. And tag it "school na scam".

School no be scam. Who no go school don  scam himself ful time. I dey always talk am say the  C.E.O of Facebook (Mack zugarberg) for don rich pass as e dey now if many people been go school.

E dey always hungry many people to join bitcoin discussion or BTC investment and many other online businesses. But e no easy. If you check the rate of illiteracy for my country naija you go see say e plenty.

So wetting ona go fit talk for this kind thing my people? Or wetting b the way forward.

Yes o my country people make we follow who know road o so that we no go get lost, no matter how e be there's need for everyone to know and understand things happening around us.
Make we remember say ignorance is not an excuse in the sight of the law so we are accountable for our actions and in actions
sr. member
Activity: 476
Merit: 337
My people e just come to my notice say unemployment for don reduce for naija if many people were educated and informed about Bitcoin.

Op please take this correction, satoshi never created bitcoin to be considered as a job or for it to reduce unemployment, it was created to be used as a currency for p2p transactions. but due to its authenticity we deemed it fit for investment and that doesn't mean we should take it as a job, Bitcoin should not be depended on as a source of finance for survival (it is risky) because of its volatility. If you observe closely you'll see that even the largest bitcoin holder have something doing that generate money for their holding.
all am saying is that it is advised for you to be employed before going into Bitcoin investment and not the other way around, the fact that your a Bitcoin investor doesn't mean that you are employed, taking for example it just like telling a gambler that he is employed.
Anyway @makus watin you talk I side am well well, yes we must get watin they give us money like one or two means of survival before we consider to invest for this investment way we dey call bitcoin, just imagine say you no get job how you won take invest for bitcoin abi the person won go thief or the person won go beg to get money to invest? You see @samlucky O you must get work before you invest for bitcoin so that when your capital mistakenly loss e no go affect you because you get another means of survival (job).
sr. member
Activity: 504
Merit: 268
DGbet.fun - Crypto Sportsbook
My people e just come to my notice say unemployment for don reduce for naija if many people were educated and informed about Bitcoin.

Op please take this correction, satoshi never created bitcoin to be considered as a job or for it to reduce unemployment, it was created to be used as a currency for p2p transactions. but due to its authenticity we deemed it fit for investment and that doesn't mean we should take it as a job, Bitcoin should not be depended on as a source of finance for survival (it is risky) because of its volatility. If you observe closely you'll see that even the largest bitcoin holder have something doing that generate money for their holding.
all am saying is that it is advised for you to be employed before going into Bitcoin investment and not the other way around, the fact that your a Bitcoin investor doesn't mean that you are employed, taking for example it just like telling a gambler that he is employed.

can't be a motor mechanic and going to further education in becoming a Doctor, that is a foul decision.
And this will increase the rate of unemployment because of imperfections in there field.

Boss clean your mouth for this talk wey you talk just now, what if the person papa na mechanic and en come learn work because of survival but en dream na to become doctor. Me and u you know say e nor easy for this country and for that course wey just one text book dey reach 15k, the person fit dey do small small work on Saturdays dey assist em papa to train am for school, naim you dey call foul decision.

In a way sha, school na scam. The four or five years wey some of us use go school, then come comot do one year for NYSC, then still stay another 1 or 2 years before we get 80k per month job, if to say we use am learn auto mechanic, Pipe fitting, spare part trading, fashion designing, we for don turn professionals and even dey employ pipo. If na lie, go Onitsha Market go ask those big igbo men.

bro wattin you talk make sense oo but I nor gree say scul na scan in any way, just as Charles_Tim talk exposure matters a lot, person wey go school dey likely to think critically pass person wey no go, even those big Igbo men wey u talk if dem go school join the one wey them dey now, I bet u dem go big pass like that.
hero member
Activity: 1190
Merit: 901
Livecasino.io
My people e just come to my notice say unemployment for don reduce for naija if many people were educated and informed about Bitcoin. There is a saying that Education is the key to success. But people wey no go school dey See who go school  as a waste of time and effort because of hard economy. And tag it "school na scam".
Not entirely correct. If you don't have industries and an enabling environment for companies to thrive, even of you like get phd for bitcoin, you go still dey unemployed. That is if you define being employed as the one wey person dey go office work for pay. Or are we going to call a young Nigerian who has taken up bitcointalk as a job, employed?

Jump to: