Original post:
How to use the 2FA feature on BitcointalkAuthor:
Husna QA
see how una go fit take run d 2FA matter for bitcointalk(dis wan na for people wey no know how to run am):
as u dey login put d info wey dey there, den d u go leave d OTP side empty if u no wan on d 2FA part.
d next tin to do na d [color=]Profile[/color] menu ->
Modify Profile ->
Account related settings - u go on d option for d questions wey dey ask say; on two factor aunthentication? den one mark go show
-enter any 2FA app for ur phone or pc (e fit b google authenticator,authy or any wan wey go fit do d same tin).
scan d QR code or put d secret code wey dey for ur bitcointalk acc(d acc name go show with d person id,
BTCT:u***) dis wan na to put code or account join d app.
now fill d OTP wey dem tay dey confirm den put d code wey d 2FA app give u.
to save d changes wey u don make to ur account setting, u go need to put ur current password den tap d
change profile button.
when d 2FA don dey on, d setting for d profile go come be like dis;
NOTES;
-keep d shared secret(Base32) and QR Code well and no share am with person.
-d shared seret and d QR code go change if u off d 2FA wey u do before con run another one again.
where dis idea from come;
-
2FA added-
theymos-
A concise 2FA/TOTP implementation (SMF patch)-
PowerGlove
Translations:
- Indonesian:
Penggunaan fitur 2FA di Bitcointalk translation by
Husna QAOther posts in Pilipinas made by
Peanutswar [Security] Additional Feature 2FA Implemented
na AOBT na e run dis Translation by Dem self